Bitcoin Forum
November 13, 2024, 03:04:02 PM *
News: Check out the artwork 1Dq created to commemorate this forum's 15th anniversary
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2] 3 4 »  All
  Print  
Author Topic: Last last na patience win am  (Read 716 times)
Miles2006
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 420
Merit: 262



View Profile
September 28, 2024, 08:53:04 PM
 #21

Thanks for the advice e no easy to farm airdrops with high hopes and expectations only for the project to disappoint, you see this hamster if no be say people too trust the process them try sef with this kind population. Some airdrops good sha but we no really know the one wey go pay but with this my little experience I don observe say na project wey get much hype no dey pay well but the ones wey people no too sabi na dey pay e.g notcoin, dogcoin, aside all this ones I never see any true airdrop presently. I still come observe say people dey use project wey boom create fake and scammer project immediately notcoin boom we begin see tapswap and hamster, now dogcoin boom I don dey see plenty dog everywhere Wahala, e come dey belike play play thing sha anyhow na for cruise any profit wey come we take but make person no go deposit money say na airdrop farming na that time the person eye go red.

██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████▄░░▄███▄▀
██████▀▄▄█▄▄██
███████
█████▄▄▀
█████████████████▄▀
████▄███████████▀
██████████████
░▄▀▄▄▄▄░▄▄▄▄▄░▄▀▄
██░█▀▄██▀█▀▄█▀▄█
▀███▄▄▄▄▄███▀
██▀▀▀████▄▄█▀▀▀
█████▀▄▀▀██▄▀
██████▄▀▀▀▀▄█
███████▀░▀░▀█
███████████████████████████████████████████████████████
Tilt.com
███████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
   
VIP Casino & Sportsbook
◄    
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
███████████████████████████████████████████
DEPOSIT
BONUS

███████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
  █████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
  █████
 
JOIN NOW
█████  
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████  
CryptopreneurBrainboss
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2436
Merit: 4289


eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.


View Profile WWW
September 29, 2024, 09:50:44 PM
 #22

Make una no too vex for Hamster Kombat because of na una dey their position una for do the same, they were getting too many participants I think about 100 million+ so imagine them giving all their hunters $50+ worth tokens that's about $5 billion airdrop of tokens wey people go likely sell immediately them receive am so sometimes this projects them they look how them no go make their projects to fail before even launching.

Make I still clear everybody say that thing wey Dem dey play for telegram no be mining ooo, na airdrop tap game. If you wan know about mining , make you use search bar for this forum , you go see plenty people wey don do write up this kain matter dem

But sha this experience go make people learn as make them no they depend on airdrop, there are better things to do with your time that is going to fetch you money more than Airdrops.

Use that time you dey use tap go learn a skills, it can be blockchain related or tech related and sooner than you know. You'll be paid well for the skills you learnt.

█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
Yucky
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 210
Merit: 127



View Profile
September 30, 2024, 06:05:23 AM
 #23

Should all airdrops turn out to become good projects?, Well I don't think so. The thing is, airdrop projects should be a 50/50 way of making little money, and not people spending so much time with too many expectations. I know of someone who actually had so much faith in the last airdrop that was so over hyped. He even had plans on how he was going to spend it when it eventually pays off, but unfortunately for him, the project didn't do well. People like him will definitely feel sad, because they literally don't have anything else doing, which has made them to rely heavily on airdrops. This is why is advisable for everyone, especially we Nigerians to get ourselves involved with things that can generate income, at least task that won't disappoint.

Though there are airdrops that might be genuine and give good amounts, but it is better to see those airdrops as surprises, rather than having too many expectations.
No, not all projects will turn out to be good. That is where people are mixing it here. Nobody said every airdrop will pay you million, this is 50/50. That is why they said verify before you invest your time or your money into farming. Go the extra mile to ask questions, look up the project social media and check their history, read their white paper, whatever you can do before you invest your time.

Nobody forced anybody into tapping, even if you were referred to play Hamster Combat, it was still your choice to continue tapping and playing. And to a point, Hamster showed signs of dust, but we were all hopeful that it will turn out well. Nobody said raindrop should be your full time job, it means you get a passive source of income from it, though it's not completely free because you invest your time and your data, and that is why people are told that when you see an airdrop  asking you for TON for a compulsory transaction run because those ones are potential scam, they are coming for your money unless verified beyond doubt to be legit.

So people that were really heart broken by Hamster were those that just carried it on their head like full-time job.  Someone introduced you to it and you are now the campaigner of Hamster, giving yourself high hopes and everything. So it's nobody's fault, it's bad that Hamster treated  their community that way, it's really bad that they listed dust, but we keep grinding. I will take on the authors topic, yes na "patience win am last last" because one bad airdrop is not the end of the world.

It's just like doing business sometimes business will not go well, some days few customers will come, some days you will encounter trouble in your business, but you close down your shop because you didn't really sell the previous day? No, you continue moving, life goes on, one bad airdrop, you cancel it off the list, you keep moving and hoping for the best. While you are also using your time to do something tangible physically, you don't sleep on your phone, so to those that sleep on their phone tapping, that's their choice.

 It either, you get something doing like a skill or job and use airdrop as a side hustle and when you get money from it, you invest the better for you.
In summary, tap wisely, nobody said you should tap without brains, tap wisely and always verify an airdrop.

Barikui1
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 378
Merit: 320



View Profile
September 30, 2024, 06:51:57 AM
 #24

After the giragira wey everybody dey do because of airdrop, las las the airdrop don humble every participant. For those people wey like airdrop make una open una ear before una fall victim. Many of this airdrop na scam Dem be as dem go dey request for money before you go
Fit claim am. That one not even be issue, una no go imagine say because of airdrop wey person never sure put, ihn don go brag get plenty enemies. My advice to new be wey dey this room be say patience naim win am oooo, after many months of tapping the tap, u no come get gain after you waste data, time and less attention to people.

If you be  dey among people wey airdrop don show shege, na to serious for this platform make you get the full gist about bitcoins .

Even for here , na hardwork still Winn am.

Make I still clear everybody say that thing wey Dem dey play for telegram no be mining ooo, na airdrop tap game. If you wan know about mining , make you use search bar for this forum , you go see plenty people wey don do write up this kain matter dem

My brother, wetin you talk here na true, hamster really humble most people, especially those people wey just come into the business, them don already calculate car and house wey them wan buy with hamster money, without even considering the fact that in the business of chasing airdrop, e dy very certain say you go get winning and loss, just as the case of Notcoin and dogs, these two wey I made mentioned, them pay me good money sha, almost 400dollar for Notcoin and close to 200dollar for dogs, then rocky rabbit na just wasted effort because I follow am up till I later stop am once them demand for 0.5 tons to be eligible, but as for the case of hamster, at least all my effort no loss, because 29dollar na something.

So in essence of all this is that, some of them go pay better money, while some no go pay, so no put all your hopes inside, make you no get high BP.
Because even this useless hamster wey give some people 2dollar, give me 29dollar, dogs wey I no even serious with nai pay me close  to 200dollar due to my high referals,  so na very wrong ideal to put all ur hope there, because disappointment na normal thing for the airdrop chasing business.











██
██
██████
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT
██████
██
██
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████████████
 
 TH#1 SOLANA CASINO 
██████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
[
[
5,000+
GAMES
INSTANT
WITHDRAWALS
][
][
HUGE
   REWARDS   
VIP
PROGRAM
]
]
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████████████████████████
 
PLAY NOW
 

████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
[/center]
SatoPrincess
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1162
Merit: 802


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
September 30, 2024, 02:54:59 PM
 #25

If you check am wel many people way put body for this telegram mining groups na people way no too get money to buy bitcoin or people way no know anything concern bitcoin or cryptocurrency. Them just hear say if you dey tap your phone everyday you go cashout na so many of them take enter this Tapswap and Hamster Kombat madness. I know how many of my contacts telegram notify me say don open TG account during this period, both young and old dey hustle for free money for internet.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Callido
Member
**
Offline Offline

Activity: 90
Merit: 48

Hire Bitcointalk Camp. Manager @ r7promotions.com


View Profile
September 30, 2024, 05:54:21 PM
 #26

The airdrop really don humble many people most especially Nigeirans because e come be like say na we over take am seriouisly, only one person go dey manage 3 to 5 accounts wey go don gather million to billions of tokens. I sha no blame the airdrop people for the fact say a few like this Hamster no demand anything like fee but still deliver little or something to their users, so we no fit paint them as scammers because they distribute as promised even as e no later they equivalent to weting them been promise.

E suppose don clear for eyes, Airdrop dey give money sometimes, na for those ones wey no too dey popular because once the population of people wey dey mine too many then no outcome than weting we don see for Hamster. I hear for some airdrop wey dey demand certain amount of ton before they verify users to withdraw, even if some they imply this format just to scare some people but make we try dey careful because some na just way to scam people before they share dusts.

▀    ▀    ▀    ▀      [   R  7    P  R  O  M  O  T  I  O  N  S   ]      ▀    ▀    ▀    ▀
  ▀    ▀    ▀           Campaign Management By AB de Royse           ▀    ▀    ▀ 
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀     |   WIN $50 FREE RAFFLE Community Giveaway
Marykeller
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1246
Merit: 544



View Profile WWW
September 30, 2024, 06:46:48 PM
 #27

Last last, everyone don rest as mining don comport everyone to their default status of nothing free d for crypto. You can't dream of becoming rich by mere tapping of coins that you don't know their utilities and future plans. At least, this mining don teach people lesson that nothing is ever secured in crypto. Peso no need to put their hope on am, cos em go fit humble you in a way you never expect, by disorganizing your plans and putting it in jeopardy.

I pity those wey don aim high for the just concluded dust Hamster Kombat launched. People expectations was put in a mess, that I begin to wonder why the hype and the necessary CEO's given to its participant when they know that they will paid with peanuts after months of engagement with their tasks.

That's pure wickedness and scam of the year that crypto space have seen because the community token and results are not given out. Even the amount wey peso spend for data peso no get little of it.

 
█▄
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Mayor of ogba
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 462
Merit: 315


Get $2100 deposit bonuses & 60 FS


View Profile
September 30, 2024, 09:28:00 PM
 #28

Before I knew about this amazing forum, I did a lot of airdrops through my email, and I ended up not getting one single cent from it after I spent my time and data doing the airdrop tasks. Because of my experience with airdrops, I am not moved by the new trend in the Telegram mini-game projects because they are just here to farm their communities. It is just funny how some newbies who are participating in these telegram mini-game projects are hoping to get rich from it, but I want them to know that no project team will pay them a lot of money for just doing simple tasks, so they should expect less from any project they are promoting so that they will not be disappointed when they will receive peanuts after spending months in promoting a project.

█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████

...........▄▄▄██████▄▄
.▄██▄..▄▄███▀▀▀...▀▀███▄
.............█▄█.▄.............▄▄▄
..▀██████▀
...........███▄.............▄▀▀▀...........▄██▀.█...............▄█
...▄████
..............███............███.............██..█...............▄██
..██▀.▀██
............███▀...........▄▄▄...▄▄.▄▄▄▄...███.█▄▄......▄▄▄▄..▄▄██▄▄▄▄
.██▀...▀██
..........███▀.▄▄█▀▀██▄...███..▄██▀▀▀███..███▀▀███...▄██▀▀██...██
███
.....███..▄▄▄▄████▀.▄██▀...██▀..███...██▀...██▀.███....██..██▀.▄██▀..███
██.▄
.....██.████▀▀▀...▄██▄...██▀..▄██▀..███...███..██....██▀.█████▀...▄███
██▄▀█...▄██..▀███
.....▀█████▀██████████▀██...██████▀█████████▀▀██▄▄▄██▀▀███▄▄▄██▀
.███▄▄▄███
....▀███▄.....▀▀▀...▀▀...▀▀▀..▀▀.....▀▀....▀▀▀▀▀......▀▀▀▀......▀▀▀▀
..▀▀███▀▀
.......▀███▄▄....▄▄
..................▀▀███████▀
.......................▀▀

 ▄▄▄▄▄▄▄▄░░░░░░▄▄▄██▄
██████████████████████▄
██████████████████████▀
█████████████████████
██████▀▀▀▀██████████
▀████░░░▄██████████
░░░░░░░▄██████████
░░░░░░███████████▀
░░░░▄████████████
░░░▄████████████▀
░░░█████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████

UP TO
60 FS
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
█████████████

PLAY NOW

████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
Y3shot
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 742
Merit: 181



View Profile WWW
September 30, 2024, 11:27:23 PM
 #29

Some airdrops do request for some amount of money from participants,  airdrops like this are scam and some people who are very desperate all because of they want to make money fall for scam like this. I think people need to be very careful with airdrops because so much are coming up and people are very interested in it. When it comes to cryptocurrency projects on telegram people needs to be very conscious to fall into scam.

Moreno233
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 504
Merit: 279



View Profile
September 30, 2024, 11:56:01 PM
 #30

Nothing beats hard work in life generally because nothing serious is easily gotten, there is always a price to pay to achieve any great thing. The forum is a good case study because when you join here, you will be faced with a lot of reading, studies and commitment. If you are not serious, you will give up within a very short period of time and all the little effort will become wasted. But with patience, you have the opportunity of getting the knowledge about Bitcoin and other things, knowledge that can change someone's life for good. That is the importance of patience in everything in life.











██
██
██████
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT
██████
██
██
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████████████
 
 TH#1 SOLANA CASINO 
██████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
[
[
5,000+
GAMES
INSTANT
WITHDRAWALS
][
][
HUGE
   REWARDS   
VIP
PROGRAM
]
]
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████████████████████████
 
PLAY NOW
 

████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
Edcrypto91
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 43
Merit: 12

You are an anonymous friend if you promote Bitcoin


View Profile
October 01, 2024, 07:31:35 AM
 #31

Nigerians too like airdrop and I no go blame them because of say economy bad and na free money if you reason am one kind.
Airdrops na beta tin Dey dash us free tokens no collect our money No risk involved, na free money we dey collect. Early birds dey get special access and e day make our community dey ginger. Newcomers wey no sabi anything about crypto dem get chance enter game easy. Dey no need pay money dem just collect free tokens. Na why people love airdrop
Another thing be say risk no de like investment and d others so people no de fear say dem go lose money d only fear na say dem no go pay.
SmartCharpa
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 616
Merit: 306



View Profile
October 01, 2024, 03:26:51 PM
 #32

After all the gra gra airdrop don humble people, many people think say na so crypto be, a lot of people don dey borrow money with people because they believe say airdrop go pay dem well well, as one or two airdrop don fall their hands I believe say many people for don learn the hard way, if they tell many people say all that airdrop no go change people life, some of them no go believe am. Patience na em win everything but make we understand the kind of hustle wey we go waste our time doing, no be all these telegram tapping stuff wey person go end up without getting anything that will cover money wey person don waste buy data.

Imagine person came to me to borrow am 10k if dey list Hamster him go pay me back, na so I tell am say the coin no go list pass 0.01 and him begin dey tell me say i no want am to get money for life. My advise for d people wey put their hope for those telegram tapping should better wake up, anybody wey believe say there will be another Notcoin or Dogs it a lie because airdrop wey go change person life no go stress am. We Nigerians we too like where we go see free money without any stress, but we have to reduce our expectations on those stuff, all these are not here to give us, dey also want us to pay some money before we go see am claim. The one wey people even hype pass na em fall their hands las las, I believe as Hamster don clear people mind finish, some of them for don delete their telegram account.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|||
▄▄████▄▄
▀█▀
▄▀▀▄▀█▀
▄░░▄█░██░█▄░░▄
█░▄█░▀█▄▄█▀░█▄░█
▀▄░███▄▄▄▄███░▄▀
▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀
░░██████░░█
█░░░░▀▀░░░░█
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
▄░█████▀▀█████░▄
▄███████░██░███████▄
▀▀██████▄▄██████▀▀
▀▀████████▀▀
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄
███░████░░░░░▀██░████░███
███░████░█▄░░░░▀░████░███
███░████░███▄░░░░████░███
▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
SOUTHAMPTON FC
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
Stable090
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 812
Merit: 451


View Profile WWW
October 01, 2024, 08:26:59 PM
 #33

After the giragira wey everybody dey do because of airdrop, las las the airdrop don humble every participant. For those people wey like airdrop make una open una ear before una fall victim. Many of this airdrop na scam Dem be as dem go dey request for money before you go
Fit claim am.
As Hamster Kombat don fuck plenty up now, most of them don Dey get sense say airdrop no be something wey really Dey reliable, plenty people expectation just too high for that Hamster, but I no blame them, most of the people wey participate for the airdrop na people wey no really sabi anything about crypto na him do am, Dey just see say people Dey tap for telegram, and they decide to tap also expecting very high reward from the airdrop, but as dem list am wey everybody see Wetin their coin worth, everybody eye clear.

Any airdrop wey Dey request for money now, abeg make wey Dey careful, because any trend wey Dey that time, scammers Dey always like take advantage, now wey be say na telegram mining Dey hot now, scammers go wan take advantage.
CryptopreneurBrainboss
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2436
Merit: 4289


eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.


View Profile WWW
October 02, 2024, 05:31:54 AM
 #34

Any airdrop wey Dey request for money now, abeg make wey Dey careful, because any trend wey Dey that time, scammers Dey always like take advantage, now wey be say na telegram mining Dey hot now, scammers go wan take advantage.

I no even dey understand why them dey call this thing mining, you guys aren't mining when you tap your phones but na game una dey play and they get rewards.

Anything wey you mine supposed be your own and nobody go fit take am from you. But since this telegram mini games dey cut una rewards after dey done give una already, e show say na centralized projects them be and not decentralized through proof of work (mining) as dey say.

Airdrops aren't meant to be paid for so anywhere you see pay this thing to get that, just run because na your money the projects are after. Even after you pay them fit still double your coins but just know say the project no go go anywhere because they done make money from the fees wey una dey pay already and now just waiting for the project to die naturally so e no go belike them scam una but technically, they did.

Una sha dey take risk, you know wetin tapping your phone continuously dey do to your phone? Then wasted efforts and time won't be recovery and after everything na $5-10 them go give you with some not even giving you anything. Sha na people wey no get work dey fall for all this kind things,

█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
Promocodeudo
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 574
Merit: 368


Get $2100 deposit bonuses & 60 FS


View Profile WWW
October 02, 2024, 08:22:46 AM
Merited by Die_empty (2)
 #35

Should all airdrops turn out to become good projects?, Well I don't think so. The thing is, airdrop projects should be a 50/50 way of making little money, and not people spending so much time with too many expectations. I know of someone who actually had so much faith in the last airdrop that was so over hyped. He even had plans on how he was going to spend it when it eventually pays off, but unfortunately for him, the project didn't do well. People like him will definitely feel sad, because they literally don't have anything else doing, which has made them to rely heavily on airdrops. This is why is advisable for everyone, especially we Nigerians to get ourselves involved with things that can generate income, at least task that won't disappoint.

Though there are airdrops that might be genuine and give good amounts, but it is better to see those airdrops as surprises, rather than having too many expectations.

For me it should be that 50/50 atoeast 70/30 so that one you are taping the telegram mini game you will see it as fun not serious kind of stuff, many people believed in the last airdrop but sometimes I feel that is just because most of them dont really understand what airdrop is at the first place and it's not really their fault because everyone wants money considering the economic realities we are facing in the country, do we think that a project will benefit the audience or participants whichever name we choose to call it morethan the real owners of the project, I think it is insane for anyone to think towards such illusional direction as I call it, many people end up adding to the number of followers in those airdrop social media handles thereby making them more popular and indirectly hyping the project unknowingly to them, it is a matter of understanding.
Any person that has more faith in airdrop is not conversant with cryptocurrency because at first place, it is not certain that all project must be launched thats more reason why anyone that is involved in those stuffs should take them as fun in other not to be disappointed if thijgs does not work according to plan.

Talking about Nigerians involving themselves into meaningful stuffs that can generate them some money legitimately is a nice advice but you should also know that its not as easy as we say it, everything is information, must people started the telegram mini games called airdrop because the information was open to everyone because the project owners added referral bonus knowing fully well that it is the only way to get more people's attention, Nigeria is messed up and thats why we should be grateful to whosoever gave us the information that we are earning from because it isn't easy.
Airdrops will always be airdrop and they should be treated as one, no much seriousness, much time should not be invested, there should be open mind to expect anything but not certain.

█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████

...........▄▄▄██████▄▄
.▄██▄..▄▄███▀▀▀...▀▀███▄
.............█▄█.▄.............▄▄▄
..▀██████▀
...........███▄.............▄▀▀▀...........▄██▀.█...............▄█
...▄████
..............███............███.............██..█...............▄██
..██▀.▀██
............███▀...........▄▄▄...▄▄.▄▄▄▄...███.█▄▄......▄▄▄▄..▄▄██▄▄▄▄
.██▀...▀██
..........███▀.▄▄█▀▀██▄...███..▄██▀▀▀███..███▀▀███...▄██▀▀██...██
███
.....███..▄▄▄▄████▀.▄██▀...██▀..███...██▀...██▀.███....██..██▀.▄██▀..███
██.▄
.....██.████▀▀▀...▄██▄...██▀..▄██▀..███...███..██....██▀.█████▀...▄███
██▄▀█...▄██..▀███
.....▀█████▀██████████▀██...██████▀█████████▀▀██▄▄▄██▀▀███▄▄▄██▀
.███▄▄▄███
....▀███▄.....▀▀▀...▀▀...▀▀▀..▀▀.....▀▀....▀▀▀▀▀......▀▀▀▀......▀▀▀▀
..▀▀███▀▀
.......▀███▄▄....▄▄
..................▀▀███████▀
.......................▀▀

 ▄▄▄▄▄▄▄▄░░░░░░▄▄▄██▄
██████████████████████▄
██████████████████████▀
█████████████████████
██████▀▀▀▀██████████
▀████░░░▄██████████
░░░░░░░▄██████████
░░░░░░███████████▀
░░░░▄████████████
░░░▄████████████▀
░░░█████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████

UP TO
60 FS
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
█████████████

PLAY NOW

████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
Sticky Bomb
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 46
Merit: 8


View Profile
October 02, 2024, 10:04:15 AM
 #36

That one not even be issue, una no go imagine say because of airdrop wey person never sure put, ihn don go brag get plenty enemies. My advice to new be wey dey this room be say patience naim win am oooo, after many months of tapping the tap, u no come get gain after you waste data, time and less attention to people.
I be even hear one rumor say somebody write resignation letter for em work place because em get hope for Hamster Kombat. That one na counting your chicks before then hatch and how else we go take describe stupidity in a person?.

Those telegram stuffs suppose be spare time way people go dey invest into am, no be say them go carry am like say na them career. Make people dey more useful to themselves, take up a career, build their future so they go make better money.

The first time I see these games, the question I asked myself na shey na person produce these games, I wan reach that person level. These things suppose remind us say we need to upgrade ourselves and no be to dey looseguard ourselves make people dey manipulate us as them like.
Brainiac01
Member
**
Offline Offline

Activity: 125
Merit: 14


View Profile
October 02, 2024, 12:19:07 PM
Merited by fillippone (1)
 #37

Omor ah no sure say people they hear the word at all. Just yesterday person sent me more than 20 links to go do airdrop. The way i vex for am, and i done share am for all my social media, say anybody wey do mistake send me any airdrop link ah go block the person i no care if na my papa. If i fit recall weller. E get this one wey dey dey call Empire. E remain small my brother for deposit him $3 to $5 say them request that amount so that they go fit get more eof the token. But the crazy part be say na scam they be. This boy no gree and him insist say make i send the USDT go there, say na elon musk get the project. They change am from Empire to X-Empire. If anybody done hear about this platform make them advise their people to avoid am.
MainIbem
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 1526
Merit: 466


Get $2100 deposit bonuses & 60 FS


View Profile WWW
October 03, 2024, 07:18:11 AM
 #38

Omor ah no sure say people they hear the word at all. Just yesterday person sent me more than 20 links to go do airdrop. The way i vex for am, and i done share am for all my social media, say anybody wey do mistake send me any airdrop link ah go block the person i no care if na my papa. If i fit recall weller. E get this one wey dey dey call Empire. E remain small my brother for deposit him $3 to $5 say them request that amount so that they go fit get more eof the token. But the crazy part be say na scam they be. This boy no gree and him insist say make i send the USDT go there, say na elon musk get the project. They change am from Empire to X-Empire. If anybody done hear about this platform make them advise their people to avoid am.

Funny enough some of those airdrop hunters no dey even do research on the owners of the airdrop projects them dey participate in, they go just dey click any link dey come across for social due to desperation of making quick money through those airdrops, hoping say one of them fit click and I believe say na mostly people wey no get better knowledge about Cryptocurrency dey hunt airdrops pass that's why them go just dey click on any link wey concerns airdrop forgetting say scammers fit take advantage of this airdrop season and send links containing malwares to people, to be honest many people go fall victim for this airdrop season and I hope say the result of Hampster Kombact, Catizen and the rest of the failed projects done open their eyes cause if them no wise, them go learn the hard way. You go see person wey no even sabi anything about Cryptocurrency or know wetin wallet be and how to connect am, dey hunt for airdrop. I come dey wonder say why this person dey participate for wetim em no know at the first place, those na the kind of people wey go rush go pay for gas fee to claim airdrop.

█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████

...........▄▄▄██████▄▄
.▄██▄..▄▄███▀▀▀...▀▀███▄
.............█▄█.▄.............▄▄▄
..▀██████▀
...........███▄.............▄▀▀▀...........▄██▀.█...............▄█
...▄████
..............███............███.............██..█...............▄██
..██▀.▀██
............███▀...........▄▄▄...▄▄.▄▄▄▄...███.█▄▄......▄▄▄▄..▄▄██▄▄▄▄
.██▀...▀██
..........███▀.▄▄█▀▀██▄...███..▄██▀▀▀███..███▀▀███...▄██▀▀██...██
███
.....███..▄▄▄▄████▀.▄██▀...██▀..███...██▀...██▀.███....██..██▀.▄██▀..███
██.▄
.....██.████▀▀▀...▄██▄...██▀..▄██▀..███...███..██....██▀.█████▀...▄███
██▄▀█...▄██..▀███
.....▀█████▀██████████▀██...██████▀█████████▀▀██▄▄▄██▀▀███▄▄▄██▀
.███▄▄▄███
....▀███▄.....▀▀▀...▀▀...▀▀▀..▀▀.....▀▀....▀▀▀▀▀......▀▀▀▀......▀▀▀▀
..▀▀███▀▀
.......▀███▄▄....▄▄
..................▀▀███████▀
.......................▀▀

 ▄▄▄▄▄▄▄▄░░░░░░▄▄▄██▄
██████████████████████▄
██████████████████████▀
█████████████████████
██████▀▀▀▀██████████
▀████░░░▄██████████
░░░░░░░▄██████████
░░░░░░███████████▀
░░░░▄████████████
░░░▄████████████▀
░░░█████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████

UP TO
60 FS
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
█████████████

PLAY NOW

████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
Mr Reporter
Member
**
Offline Offline

Activity: 87
Merit: 17

Reward: 10M Shen (Approx. 5000 BNB) Bounty


View Profile
October 03, 2024, 02:44:48 PM
 #39

Las Las people mind clam down when the airdrop been announced the worthy of the coins
Just imagine people have been trapping their screen for the pass good 6 to 7 months and when the airdrop was been released some of my guys no even see pass 5$ to 10$ and up till now the market cap of the shit coin still dey go down.

Just imagine preson wey no no anything about cryptocurrencies go com open him mouth dey side him dey do crypto mining now, I been hear of another project wey don dey on ground called x empire that one dey ask for usdt first before u can clam the airdrop just imagine how people go rush put their usdt inside just to clam am, all in name of say dey dey run airdrop honestly speaking people don't really understand how airdrop projects really works

Davidvictorson
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 1162
Merit: 892


Livecasino.io


View Profile
October 03, 2024, 04:55:07 PM
 #40

For this airdrop issue now, I feel say we get like three categories. The first category na the people wey put all their hopes and Dem nor see shishi. These pipo now go don swear say Dem no go ever do anything airdrop again. The second category na pipo wey even though Dem no cash out Dem never give up. Dem still get hope say their airdrop hustle go pay. The third category na pipo wey be say Dem cash out wella . Na Dem be the real ogs. Especially those pipo wey get plenty followers online. Well the matta be say Dem nor dey tell person. The best advice you fit get, na the one wey you give yourself.

██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
... LIVECASINO.io    Play Live Games with up to 20% cashback!...██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
Pages: « 1 [2] 3 4 »  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!