Nwada001
|
 |
October 03, 2024, 06:45:41 PM |
|
For this airdrop issue now, I feel say we get like three categories. The first category na the people wey put all their hopes and Dem nor see shishi. These pipo now go don swear say Dem no go ever do anything airdrop again. The second category na pipo wey even though Dem no cash out Dem never give up. Dem still get hope say their airdrop hustle go pay. The third category na pipo wey be say Dem cash out wella . Na Dem be the real ogs. Especially those pipo wey get plenty followers online. Well the matta be say Dem nor dey tell person. The best advice you fit get, na the one wey you give yourself.
That second set of people and the last set nah the reason why those telegram airdrops still they trend reach now, if not after $CATI rubbish some people for the airdrop after their time and data then Hamster come do their own them for don they leave telegram airdrop hand by now. But most people dem believe on airdrop just the way them they believe on gambling if one cut today no mean say another one no go enter tomorrow nah so them they take encourage their self bad as eh bad them go tell you say nah only data them waste say so eh no too mean, one day nah one day say dem go jam the one way go give them money way go cover up all this ones when people no go even expect am.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
[/quote] [center][table][tr][td][/td][td][size=20pt][nbsp] [size=6pt][color=#65e]█▄[/td] [td][font=arial black][size=24pt]R[/size][/font][/td] [td][size=2pt]
[color=#fec]▀[color=#fda]▀[color=#fc9]▀[color=#eb7]▀[color=#eb5]▀[col
|
|
|
Davidvictorson
|
 |
October 03, 2024, 09:48:40 PM |
|
That second set of people and the last set nah the reason why those telegram airdrops still they trend reach now, if not after $CATI rubbish some people for the airdrop after their time and data then Hamster come do their own them for don they leave telegram airdrop hand by now. Me sef dey even come wonder wether na so this airdrop they trend for other countries. The way Nigerians carry am for head you go sabi say water don pass garri. Everybody dey do am and na e make wey be say this airdrop thing no go ever finish. The thing be say e go just change name to wetin dey trend.
|
|
|
|
Sonia_123
|
 |
October 04, 2024, 03:43:44 PM |
|
I still no see reason why people wey dey this forum go dey tap airdrop ,na him be sey them no value Bitcoin,the time wey you take dey tap for one day, if you sit down,read well ,you go get good thing wey you go post take get at least one merit wey go boost your status up ,count how many days you take do tapping dey waste time , compare am to focusing for Bitcoin see wetin you don lost involving yourself in tapping airdrop means you don't trust Bitcoin, because if to sey that place don pure , your interest for Bitcoin go don reduce. Focus more on Bitcoin than any other crypto.
|
|
|
|
IceLincoln
|
 |
October 06, 2024, 12:45:19 PM |
|
This TG airdrops Dey trend for here because of the level of hardship and unemployment wey Dey. Even people wey get jobs Dey stil tap based on say their job salaries no fit help them survive the economy. Airdrops na gamble but many people for we country Dey see am as Surebet forgetting say nothing be sure bet. In your aim to make money from airdrops na dem go fit end up making money from you. I don do drops I don lose I don gain too, I been make post sometime ago say airdrops no b free money coz of the time and resources wey you Dey use do am but if you Dey do airdrops no put all ur hopes for there. Una see Wetin hamster do, plenty don Dey bank on am, some don go promise Wetin dem no fit do for money wey dem Neva see, while Dogs wey people no too reason na em com Lambo. I fit call am game of Luck but be wise in your dealings
|
|
|
|
Smartvirus
Legendary
Offline
Activity: 1918
Merit: 1276
|
 |
October 06, 2024, 01:54:09 PM |
|
After the giragira wey everybody dey do because of airdrop, las las the airdrop don humble every participant. For those people wey like airdrop make una open una ear before una fall victim. Many of this airdrop na scam Dem be as dem go dey request for money before you go fit claim am.
Most people way Dey into this airdrop Dey do am via say, them no want deposit nothing and just hope their hard work and internet time go pave way but, no be so e play. Eventually, e turn out to be watin you go need pay to claim, paying to claim watin you don earn, e make sense like that? This one no be gas fee or something but, you Dey pay to the developers, in a different coin way Dey more valued and upon that, them go still hold back some of the token way still never worth anything. People quite wella for this round and I no Dey hear the airdrop hype or feel the vibe again.
|
|
|
|
| . betpanda.io | │ |
ANONYMOUS & INSTANT .......ONLINE CASINO....... | │ | ▄███████████████████████▄ █████████████████████████ █████████████████████████ ████████▀▀▀▀▀▀███████████ ████▀▀▀█░▀▀░░░░░░▄███████ ████░▄▄█▄▄▀█▄░░░█▄░▄█████ ████▀██▀░▄█▀░░░█▀░░██████ ██████░░▄▀░░░░▐░░░▐█▄████ ██████▄▄█░▀▀░░░█▄▄▄██████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ ▀███████████████████████▀ | ▄███████████████████████▄ █████████████████████████ ██████████▀░░░▀██████████ █████████░░░░░░░█████████ ████████░░░░░░░░░████████ ████████░░░░░░░░░████████ █████████▄░░░░░▄█████████ ███████▀▀▀█▄▄▄█▀▀▀███████ ██████░░░░▄░▄░▄░░░░██████ ██████░░░░█▀█▀█░░░░██████ ██████░░░░░░░░░░░░░██████ █████████████████████████ ▀███████████████████████▀ | ▄███████████████████████▄ █████████████████████████ ██████████▀▀▀▀▀▀█████████ ███████▀▀░░░░░░░░░███████ ██████▀░░░░░░░░░░░░▀█████ ██████░░░░░░░░░░░░░░▀████ ██████▄░░░░░░▄▄░░░░░░████ ████▀▀▀▀▀░░░█░░█░░░░░████ ████░▀░▀░░░░░▀▀░░░░░█████ ████░▀░▀▄░░░░░░▄▄▄▄██████ █████░▀░█████████████████ █████████████████████████ ▀███████████████████████▀ | .
SLOT GAMES ....SPORTS.... LIVE CASINO | │ | ▄░░▄█▄░░▄ ▀█▀░▄▀▄░▀█▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████████ █░░░░░░░░░░░█ █████████████ ▄▀▄██▀▄▄▄▄▄███▄▀▄ ▄▀▄██▄███▄█▄██▄▀▄ ▄▀▄█▐▐▌███▐▐▌█▄▀▄ ▄▀▄██▀█████▀██▄▀▄ ▄▀▄█████▀▄████▄▀▄ ▀▄▀▄▀█████▀▄▀▄▀ ▀▀▀▄█▀█▄▀▄▀▀ | Regional Sponsor of the Argentina National Team |
|
|
|
SatoPrincess
|
 |
October 06, 2024, 05:44:56 PM |
|
After the giragira wey everybody dey do because of airdrop, las las the airdrop don humble every participant. For those people wey like airdrop make una open una ear before una fall victim. Many of this airdrop na scam Dem be as dem go dey request for money before you go fit claim am.
Most people way Dey into this airdrop Dey do am via say, them no want deposit nothing and just hope their hard work and internet time go pave way but, no be so e play. Eventually, e turn out to be watin you go need pay to claim, paying to claim watin you don earn, e make sense like that? This one no be gas fee or something but, you Dey pay to the developers, in a different coin way Dey more valued and upon that, them go still hold back some of the token way still never worth anything. People quite wella for this round and I no Dey hear the airdrop hype or feel the vibe again. Na just the koko be that. People no won risk their money for crypto na why them dey find the one way them no go spend money, free things dey purge and at the end of the day them fit need to go buy Ton to activate one thing for the airdrop. People way do Hamster no even realize say them dey work for Hamster Kombat team, those social media tasks them dey do na money for those hamster people. If to say them won spend money for influencers and advertising them go pay them better block no be the $20 them share for their airdrop participants.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Jessie2121
Member

Offline
Activity: 303
Merit: 53
|
 |
October 06, 2024, 05:58:18 PM |
|
I believe say members of this forum no go fall for this nonsense tapping of phone wey people take too serious like say e get one award wey dey come afterwards. Sometimes we know when rubbish wan make people go gaga but some of us just choose to ignore the reality of things around us, make we see how plenty hope of making it big becos of this tapping tapping don fail many youth. At least some of them don learn from the part 1 remaining part two.
|
|
|
|
AYOBA
|
 |
October 07, 2024, 09:42:06 PM |
|
After the giragira wey everybody dey do because of airdrop, las las the airdrop don humble every participant. For those people wey like airdrop make una open una ear before una fall victim. Many of this airdrop na scam Dem be as dem go dey request for money before you go Fit claim am. That one not even be issue, una no go imagine say because of airdrop wey person never sure put, ihn don go brag get plenty enemies. My advice to new be wey dey this room be say patience naim win am oooo, after many months of tapping the tap, u no come get gain after you waste data, time and less attention to people.
The reason why a lot of people’s fall in hand of scammers when it come to airdrop? It because they don’t do more research on their own about some airdrop, once their friends shared them links they will just start without proper research or investigation about the project to know either is legitimate or not, especially now that almost all the airdrop that are available now are demanding money if we don’t make concrete research and put money for some airdrop at end of day it will end without achieving anything. Honestly, this is good advice for everybody that are involved in the airdrop we to be very care with some projects that we’re been registered too, some airdrop are forming from the scammers, since they see that a lot of people are participating in the mining that’s why there find a way to scam people.
|
|
|
|
Obari
|
 |
October 07, 2024, 11:31:01 PM |
|
I personally isn’t a fan of airdrops and mining but so far I’ve gotten some reasonable thing from these airdrops like the CHAMBY and that of dogs increased my zeal of wanting to get active in airdrops especially on the ton blockchain and currently we are expecting $CATS to launch tomorrow, though I don’t have any reasonable airdrops in cats, I just feel excited for a lot of persons who make incredible figures from these airdrops as there are people who actually do and you can also check leader boards on those telegram projects.
Regardless of your area of interest in cryptocurrency, it is always worth knowing that, not is certain in cryptocurrency and anything can happen, hence it’s not wise to over expect things from crypto which airdrops isn’t exempted as you might end messing your emotions up.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Adams0001
|
 |
October 08, 2024, 08:59:28 AM |
|
The matter no be here my broda, everybody Don humble now and even many of my guy's Don vex say they no dey interested on any airdrop again, I be talk say make anybody no believe all this tap tap airdrop because at the end them go fail everybody, many people too trust this tap tap airdrop since Notcoin and Dogs give people better money chop but since catizen and hamster don show everybody the true color of tap tap everybody mind go calm down and never trust anything concerning tap tap airdrop, I be tell my guy's wey dey do tap tap airdrop say airdrop wey go give you money chop no go stress you and them begin say make I no worry them go cash out now them Don observe waiting I dey talk. Imagine tapping your phone screen about 6 months and you no come get money reach reach 20k  , Hamster never launch and some people Don already dey imagine how he go spend the money, I even see some people dey plan to buy land and 2 car (GLk), the matter no funny I swear because they destroy some people imagination, and the worst part of it be say them no give some people anything for airdrop base on say they cheat, my brodas and sistas make we go find better thing do and stop relying on something wey we never know how it will take be, even if they know advice anyone I think hamster Don already advice them. Na waiting some people believe be that everything that is free will earn them a lot of money, but all this Airdrop matter shocks me because you didn't put anything on it and you think you will receive more money from it, which is completely false. Airdrop is a luck, not all are real paying, and you don't know which one will pay well is just for you to do the one you can do and if he favor, you will get better money, but you shouldn't put your mind on all this Airdrop, just look for something to do that will bring funds to your account, anything that is free you will never get better thing and if you put mind that is when you will be angry when he didn't pay well. I noticed something on Airdrop, the once that isn't as popular that one will pay better because Notcoin many people don't know about it, is when they luch it and a large number of people get better money out of it, and people started focusing on some of the airdrop. Now that there are so many people in Tapswap, they're not talking about it much anymore, and I'm sure he won't pay well either. And hamster did not pay because it has many participants and reduces its worth. Catizen pay some people that invest on it and they pay well too, is good peoples cashout on catizen expect you didn't deposit on it. and they didn't lose there capital, so anything that you didn't put money before doing it, you should not put mind, because you can not predict if you will get huge profit or not. And you need to be careful and search very well as know which one good that you mine can say he will probably pay good funds.
|
|
|
|
Ishicryptic
|
 |
October 08, 2024, 12:10:38 PM |
|
Nigerians likes to follow trends and since the success of NOTCOIN airdrop rewards many people have adopted cryptocurrency in Nigeria, with the hope of making money through airdrops. What many newbies that came into the crypto industry with the aim of making free money don't know is that there are a lot of scams inside it, infact there are more scam projects than the genuine ones. Many young people that I know we're very enthusiastic about the hamster airdrop because of the hype but today many of them have given up on cryptocurrency. With my little experience I tell them that it is only Bitcoin that can not fail them among all the cryptocurrencies. There is no shortcut to making money in cryptocurrency, any coins or token that promises you huge profits on the short term also carries a huge risk of losing your money in it.
|
|
|
|
SmartCharpa
|
 |
October 08, 2024, 04:41:23 PM |

Well, no be only Nigerians like to dey follow trends, even other countries no want to lose opportunity of making free money without any stress but na our own cast pass because everyone don dey put hope say this airdrops are going to do well. If our government dey provide job for us you think we are going to put our hopes on these airdrop, I don't think so because I believe all this is happening due to the lack of job, people are suffering before they can eat. A lot of people got disappointed with that Hamster Kombat because dey mine it for 4 to five months and the amount wey some people get no pass $5, is not fair now, the amount wey no pass recharge card money. Some people truly believe say if Hamster Kombat launch they will comot for trenches and waiting Hamster give them, some people still go back to trenches.  I believe say those that are not new to crypto space are not going to be disappointed with the allocation wey any of these airdrops give them, any little amount wey dey get no concern them, dey move to the next one but all these newbies na dem dey expect too much money on airdrops.
|
|
|
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | | | 4,000+ GAMES███████████████████ ██████████▀▄▀▀▀████ ████████▀▄▀██░░░███ ██████▀▄███▄▀█▄▄▄██ ███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███ ██░░░░░░░░█░░░░░░██ ██▄░░░░░░░█░░░░░▄██ ███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ▀████████ ░░▀██████ ░░░░▀████ ░░░░░░███ ▄░░░░░███ ▀█▄▄▄████ ░░▀▀█████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ░░░▀▀████ ██▄▄▀░███ █░░█▄░░██ ░████▀▀██ █░░█▀░░██ ██▀▀▄░███ ░░░▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ |
| | | | | | | | | ▄▄████▄▄ ▀█▀▄▀▀▄▀█▀ ▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄ ▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄ ▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀ ▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀ █░░██████░░█ █░░░░▀▀░░░░█ █▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█ ▄░█████▀▀█████░▄ ▄███████░██░███████▄ ▀▀██████▄▄██████▀▀ ▀▀████████▀▀ | . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀ ███▀▄▀█████████████████▀▄▀ █████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀ ███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀ ████████████░███████▀▄▀ ████████████░██▀▄▄▄▄▀ ████████████░▀▄▀ ████████████▄▀ ███████████▀ | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄ ▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄ ▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄ ███░████░░░░░▀██░████░███ ███░████░█▄░░░░▀░████░███ ███░████░███▄░░░░████░███ ▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀ ▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀ ▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ ▀▀███████▀▀ | | OFFICIAL PARTNERSHIP SOUTHAMPTON FC FAZE CLAN SSC NAPOLI |
|
|
|
Hatchy
|
 |
October 08, 2024, 07:00:21 PM |
|
Make I still clear everybody say that thing wey Dem dey play for telegram no be mining ooo, na airdrop tap game. If you wan know about mining , make you use search bar for this forum , you go see plenty people wey don do write up this kain matter dem
Lol. You go come tell Dem for my area as no body go even listen to that one. Dem don carry d airdrop tap game for head say na mining. I first dey hear somebody that day dey talk say if to say Dem go fit just do tap game for BTC .. Omo i wan die for laugh like una even get sense abi watin una dey think say Dem go just carry datch una BTC for air. I just no like the bad impression way the tap games dey give our young crypto enthusiast say crypto dey very easy. Even though say we no na only not don really share better money for d matter but Dem no wan gree. Everybody still just dey try to mine and wait for listing.
|
|
|
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | | | 4,000+ GAMES███████████████████ ██████████▀▄▀▀▀████ ████████▀▄▀██░░░███ ██████▀▄███▄▀█▄▄▄██ ███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███ ██░░░░░░░░█░░░░░░██ ██▄░░░░░░░█░░░░░▄██ ███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ▀████████ ░░▀██████ ░░░░▀████ ░░░░░░███ ▄░░░░░███ ▀█▄▄▄████ ░░▀▀█████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ░░░▀▀████ ██▄▄▀░███ █░░█▄░░██ ░████▀▀██ █░░█▀░░██ ██▀▀▄░███ ░░░▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ |
| | | | | | .
| | | ▄▄████▄▄ ▀█▀▄▀▀▄▀█▀ ▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄ ▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄ ▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀ ▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀ █░░██████░░█ █░░░░▀▀░░░░█ █▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█ ▄░█████▀▀█████░▄ ▄███████░██░███████▄ ▀▀██████▄▄██████▀▀ ▀▀████████▀▀ | . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀ ███▀▄▀█████████████████▀▄▀ █████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀ ███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀ ████████████░███████▀▄▀ ████████████░██▀▄▄▄▄▀ ████████████░▀▄▀ ████████████▄▀ ███████████▀ | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄ ▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄ ▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄ ███░████░░░░░▀██░████░███ ███░████░█▄░░░░▀░████░███ ███░████░███▄░░░░████░███ ▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀ ▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀ ▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ ▀▀███████▀▀ | | OFFICIAL PARTNERSHIP SOUTHAMPTON FC FAZE CLAN SSC NAPOLI |
|
|
|
adultcrypto
Sr. Member
  
Offline
Activity: 812
Merit: 479
Hustle= retirement and the next generation.
|
 |
October 08, 2024, 08:07:27 PM |
|
I believe say members of this forum no go fall for this nonsense tapping of phone wey people take too serious like say e get one award wey dey come afterwards. Sometimes we know when rubbish wan make people go gaga but some of us just choose to ignore the reality of things around us, make we see how plenty hope of making it big becos of this tapping tapping don fail many youth. At least some of them don learn from the part 1 remaining part two.
People been benefit from those Telegram tapping games like NOT and DOG so I no fit call am nonsense. Just that the thing don cast now because of too many people doing it. A friend been tell me say the day these tapping airdrops go enter market women hand say na that time e go cast, like play like play we see say Hamster Kombat enter street and even market women follow tap and we see how the rat take break people heart. Now they don upgrade enter making payment in TON as way of qualifying. This one na sign of fraud for me and I will not aupport anyone to send money for airdrop that is supposed to be free.
|
▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌░▄░░█████▀░░██████ ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████ ███░░▌██░░▄░░▄█████████ ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████ ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███ ██████████████▄▄░░░▄███ ▀█████████████████████▀ ▀▀█████████████████▀▀ | Rainbet.com CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK | | | █▄█▄█▄███████▄█▄█▄█ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ █████▀█▀▀▄▄▄▀██████ █████▀▄▀████░██████ █████░██░█▀▄███████ ████▄▀▀▄▄▀███████ █████████▄▀▄███ █████████████████ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ | | | |
▄█████████▄ █████████ ██ ▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄ ▀██░▐█████▌░██▀ ▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄ ▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀ ▀█▀░▀█▀
| 10K WEEKLY RACE | | 100K MONTHLY RACE | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
Chilwell
|
 |
October 12, 2024, 09:16:00 AM |
|
I still no see reason why people wey dey this forum go dey tap airdrop ,na him be sey them no value Bitcoin,the time wey you take dey tap for one day, if you sit down,read well ,you go get good thing wey you go post take get at least one merit wey go boost your status up ,count how many days you take do tapping dey waste time , compare am to focusing for Bitcoin see wetin you don lost involving yourself in tapping airdrop means you don't trust Bitcoin, because if to sey that place don pure , your interest for Bitcoin go don reduce. Focus more on Bitcoin than any other crypto.
Where you dey when people cash out for notcoin, I want make you understand one thing, you can start from the top is not possible, many people wey you see they do airdrop ba they get the same plan wey you get too, bitcoin na their main target too but they need money to take start am, person wey get 5 dollars from airdrop come take am buy bitcoin na good start be that, because him go continue to dey buy am small till the thing come big. So doing airdrop no be bad things because all na crypto currency the same class with bitcoin, so if you no dey do no discourage other because say you get better way wey you they get money, and again remind you merit no be food and na when food dey na em you go dey write better post.
|
|
|
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | | | 4,000+ GAMES███████████████████ ██████████▀▄▀▀▀████ ████████▀▄▀██░░░███ ██████▀▄███▄▀█▄▄▄██ ███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███ ██░░░░░░░░█░░░░░░██ ██▄░░░░░░░█░░░░░▄██ ███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ▀████████ ░░▀██████ ░░░░▀████ ░░░░░░███ ▄░░░░░███ ▀█▄▄▄████ ░░▀▀█████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ░░░▀▀████ ██▄▄▀░███ █░░█▄░░██ ░████▀▀██ █░░█▀░░██ ██▀▀▄░███ ░░░▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ |
| | | | | | .
| | | ▄▄████▄▄ ▀█▀▄▀▀▄▀█▀ ▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄ ▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄ ▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀ ▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀ █░░██████░░█ █░░░░▀▀░░░░█ █▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█ ▄░█████▀▀█████░▄ ▄███████░██░███████▄ ▀▀██████▄▄██████▀▀ ▀▀████████▀▀ | . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀ ███▀▄▀█████████████████▀▄▀ █████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀ ███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀ ████████████░███████▀▄▀ ████████████░██▀▄▄▄▄▀ ████████████░▀▄▀ ████████████▄▀ ███████████▀ | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄ ▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄ ▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄ ███░████░░░░░▀██░████░███ ███░████░█▄░░░░▀░████░███ ███░████░███▄░░░░████░███ ▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀ ▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀ ▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ ▀▀███████▀▀ | | OFFICIAL PARTNERSHIP SOUTHAMPTON FC FAZE CLAN SSC NAPOLI |
|
|
|
Proty
|
 |
October 12, 2024, 10:07:59 AM Last edit: October 12, 2024, 10:31:44 AM by Proty |
|
I still no see reason why people wey dey this forum go dey tap airdrop ,na him be sey them no value Bitcoin,the time wey you take dey tap for one day, if you sit down,read well ,you go get good thing wey you go post take get at least one merit wey go boost your status up ,count how many days you take do tapping dey waste time , compare am to focusing for Bitcoin see wetin you don lost involving yourself in tapping airdrop means you don't trust Bitcoin, because if to sey that place don pure , your interest for Bitcoin go don reduce. Focus more on Bitcoin than any other crypto.
Where you dey when people cash out for notcoin, I want make you understand one thing, you can start from the top is not possible, many people wey you see they do airdrop ba they get the same plan wey you get too, bitcoin na their main target too but they need money to take start am, person wey get 5 dollars from airdrop come take am buy bitcoin na good start be that, because him go continue to dey buy am small till the thing come big. So doing airdrop no be bad things because all na crypto currency the same class with bitcoin, so if you no dey do no discourage other because say you get better way wey you they get money, and again remind you merit no be food and na when food dey na em you go dey write better post. Guy this your idea no legit at all how u want use money wey u get from airdrop start ur bitcoin investment , how long you want take hold the coin .bitcoin investment is not just something you gamble into you must have a source of income .all our investment in bitcoin should be aim towards long term so if you dont have a source of income there is no way you can achieve this.so the idea of making from airdrop and invest in bitcoin does not count at all. Bitcoin investment is not a child's play and is not gambling were you put your money and will be expecting millions in the next months to come. Also nothing concern food with quality post or u want tell us say quality post is equal to quality food , u fit no eat better food but make quality post . Lastly , this ur own comparing between bitcoin and airdrops no get head at all becos e show say u no understand the potentials of bitcoin.
|
|
|
|
▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌░▄░░█████▀░░██████ ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████ ███░░▌██░░▄░░▄█████████ ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████ ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███ ██████████████▄▄░░░▄███ ▀█████████████████████▀ ▀▀█████████████████▀▀ | Rainbet.com CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK | | | █▄█▄█▄███████▄█▄█▄█ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ █████▀█▀▀▄▄▄▀██████ █████▀▄▀████░██████ █████░██░█▀▄███████ ████▄▀▀▄▄▀███████ █████████▄▀▄███ █████████████████ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ | | | |
▄█████████▄ █████████ ██ ▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄ ▀██░▐█████▌░██▀ ▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄ ▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀ ▀█▀░▀█▀
| 10K WEEKLY RACE | | 100K MONTHLY RACE | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
Quote from: Hero - Legendary Member ▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌
|
|
|
Cryptokuus
Jr. Member
Offline
Activity: 31
Merit: 12
|
 |
October 12, 2024, 10:20:41 AM |
|
I still no see reason why people wey dey this forum go dey tap airdrop ,na him be sey them no value Bitcoin,the time wey you take dey tap for one day, if you sit down,read well ,you go get good thing wey you go post take get at least one merit wey go boost your status up ,count how many days you take do tapping dey waste time , compare am to focusing for Bitcoin see wetin you don lost involving yourself in tapping airdrop means you don't trust Bitcoin, because if to sey that place don pure , your interest for Bitcoin go don reduce. Focus more on Bitcoin than any other crypto.
Where you dey when people cash out for notcoin, I want make you understand one thing, you can start from the top is not possible, many people wey you see they do airdrop ba they get the same plan wey you get too, bitcoin na their main target too but they need money to take start am, person wey get 5 dollars from airdrop come take am buy bitcoin na good start be that, because him go continue to dey buy am small till the thing come big. So doing airdrop no be bad things because all na crypto currency the same class with bitcoin, so if you no dey do no discourage other because say you get better way wey you they get money, and again remind you merit no be food and na when food dey na em you go dey write better post. How the coin want take big , na to make money from airdrop dey put into Bitcoin, first not all airdrop that used to pay some are just dust so thinking of building ur portfolios through the money you get from airdrop is wrong because is not possible . Comparing Bitcoin and airdrop is really funny and strange to me and it look you don't much about Bitcoin, though am a newbie but saying that all crypto currency is in the same class with Bitcoin is something i really frown at and it makes think that you don't know the worth of Bitcoin to have compared it with shitcoins.
|
|
|
|
iBaba
|
 |
October 12, 2024, 07:22:11 PM |
|
People been benefit from those Telegram tapping games like NOT and DOG so I no fit call am nonsense. Just that the thing don cast now because of too many people doing it. A friend been tell me say the day these tapping airdrops go enter market women hand say na that time e go cast, like play like play we see say Hamster Kombat enter street and even market women follow tap and we see how the rat take break people heart. Now they don upgrade enter making payment in TON as way of qualifying. This one na sign of fraud for me and I will not aupport anyone to send money for airdrop that is supposed to be free.
Sha I no join for those wey enjoy those two projects but DOGS and NOTCOIN remain the projects of the moment. DOGS will still lead in the comparison of those thriving airdrops because they didn't request for any thing from their users yet they took their time to plan out their strategies in the very little time available. They planned a well structured economic models to provide them with high profitability unlike the Hamster Kombat project who dwell more on the speculative hype by the community. They got the community but lacked the economic strategy to manage them and they didn't even plan for the outburst. Many Nigerians played the Hamster Kombat game for several months with high expectations, but end up disappointed with peanuts as most of us end up getting between 1 dollars to 10 dollars which were still insignificant compared to all the efforts and resources sink into the project.
|
|
|
|
Adbitco
|
 |
October 13, 2024, 01:07:02 AM Merited by fillippone (1) |
|
That second set of people and the last set nah the reason why those telegram airdrops still they trend reach now, if not after $CATI rubbish some people for the airdrop after their time and data then Hamster come do their own them for don they leave telegram airdrop hand by now. Me sef dey even come wonder wether na so this airdrop they trend for other countries. The way Nigerians carry am for head you go sabi say water don pass garri. Everybody dey do am and na e make wey be say this airdrop thing no go ever finish. The thing be say e go just change name to wetin dey trend. There was a comedy clip a watched few months weeks ago before it was paid, one of them said of buying private jet, while the other said of buying house at Banana Island in Lagos and i was like is this for real, or what how can people be so sure that this airdrop will pay such huge amount, you know as an old user with lot of experience i didn't get panicked or bothered because i know during our time then, there has been several airdrops launched that promised all sort of things and prices but at end they ended up scamming people and ran away with our gas fee.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Olatundespo
|
 |
October 13, 2024, 01:59:45 AM |
|
That second set of people and the last set nah the reason why those telegram airdrops still they trend reach now, if not after $CATI rubbish some people for the airdrop after their time and data then Hamster come do their own them for don they leave telegram airdrop hand by now. Me sef dey even come wonder wether na so this airdrop they trend for other countries. The way Nigerians carry am for head you go sabi say water don pass garri. Everybody dey do am and na e make wey be say this airdrop thing no go ever finish. The thing be say e go just change name to wetin dey trend. There was a comedy clip a watched few months weeks ago before it was paid, one of them said of buying private jet, while the other said of buying house at Banana Island in Lagos and i was like is this for real, or what how can people be so sure that this airdrop will pay such huge amount, you know as an old user with lot of experience i didn't get panicked or bothered because i know during our time then, there has been several airdrops launched that promised all sort of things and prices but at end they ended up scamming people and ran away with our gas fee. Scammers don't promise to pay and they extort people with their offers but give very little in return so I've lowered my expectations of income from airdrops. I know that even a few years ago the developers of AirDrop used to pay quite a lot of money to the users which was very tempting although I was never willing to accept that offer. Most developers these days get away with not doing proper formatting.
|
|
|
|
|