CryptopreneurBrainboss
Legendary

Activity: 2912
Merit: 5155
Health is Wealth, Alhamdulillah 🙏🙏
|
 |
February 21, 2025, 10:47:55 PM |
|
This crypto space is a amazing place fill with lot of opportunities that can change one’s lives for the better, and we are going to hear a lot of stories like this as time goes especially in this bullrun , whatsoever you doing in this space that’s right keep doing it , it doesn’t matter how long it may take but it will surely payoff , using this media to encourage our naija board that no matter what we should keep thriving in what we do .
Person wey I dey respect him opinion well well for this industry talk say make we no too believe in whatever bullshit way Pi dey sell us because say them dey only take advantage of the new craziness in the industry which is coins launching through farming/mining. Say assuming there was nothing happening in the space dey for no list am and I no doubt am. Pi wey be say I no even understand wetin the crypto be about and with all the mischievous ways wey them done use denied people their earnings. The project isn't just giving me a good vibe to take about it. Make we no use because say them pay begin they see them as legitimate because say every scam once started as legitimate. The industry gets many opportunity to bless you, just use your own head that's all.
|
| DΞX.fo | | | | | | ▄▄██████ █████████ ██████████ ██████████ ██████████ █████████ ▀▀██████
▄███████ ▄██████████ ████████████ █████████████ █████████████ | | | | ▄▄█ ▄████▀ ▄███▀█▄ ▄██▀█▄██ █████▀▀█ ████████ ████████ ▀██▄████ ▄████▄▄█ ▄█████▀███ ▄█████▀████▀ █████▀███████ ▀██▀█████████ | | | | | ..BTC......XMR... ..USDT.....LTC... ....Fees 0.8%..... |
|
|
|
|
I_Anime (OP)
|
 |
February 21, 2025, 11:06:45 PM |
|
This crypto space is a amazing place fill with lot of opportunities that can change one’s lives for the better, and we are going to hear a lot of stories like this as time goes especially in this bullrun , whatsoever you doing in this space that’s right keep doing it , it doesn’t matter how long it may take but it will surely payoff , using this media to encourage our naija board that no matter what we should keep thriving in what we do .
Person wey I dey respect him opinion well well for this industry talk say make we no too believe in whatever bullshit way Pi dey sell us because say them dey only take advantage of the new craziness in the industry which is coins launching through farming/mining. Say assuming there was nothing happening in the space dey for no list am and I no doubt am. Pi wey be say I no even understand wetin the crypto be about and with all the mischievous ways wey them done use denied people their earnings. The project isn't just giving me a good vibe to take about it. Make we no use because say them pay begin they see them as legitimate because say every scam once started as legitimate. The industry gets many opportunity to bless you, just use your own head that's all. Nice point , because the stuff dun Dey sound misleading to me , the way dem Dey hype am nah something else some will be like buy pi hold nah the next BTC ( nah this kind shitty talk Dey vex me pass ) , even Bybit and dem Dey go through issue Bybit shey dem nor go list am , because they won’t list scam projects again my friend bag $1k I tell take small profit to Dey in a safer side because nor be bitcoin pi nah altcoin like the others , the guy nor listen e even buy more now d guy Dey big losses, for am to follow market e go follow noise just hope it Favour him .
|
|
|
|
|
Ojinga
|
 |
February 22, 2025, 05:58:42 AM |
|
Pi was a blessing and frankly a lot of people will sell their pi and on the other hand, I think a lot of other persons locked their pi and I’ve been curious as to know what will really happen to those locked coin? And will there be any compensation if the price and value of the coin reduces drastically? I’ve heard a lot about staking but I don’t know if that’s the same principle the locking of pi coin also worked on ? Congrats to those who successfully mined the coin and truly at some point, I wish I mined the coin because men, that was some sort of cool and free cash bagged easily.
|
|
|
|
|
|
cxtreenal
|
 |
February 22, 2025, 08:49:22 AM |
|
This crypto space is a amazing place fill with lot of opportunities that can change one’s lives for the better, and we are going to hear a lot of stories like this as time goes especially in this bullrun , whatsoever you doing in this space that’s right keep doing it , it doesn’t matter how long it may take but it will surely payoff , using this media to encourage our naija board that no matter what we should keep thriving in what we do .
Person wey I dey respect him opinion well well for this industry talk say make we no too believe in whatever bullshit way Pi dey sell us because say them dey only take advantage of the new craziness in the industry which is coins launching through farming/mining. Say assuming there was nothing happening in the space dey for no list am and I no doubt am. Pi wey be say I no even understand wetin the crypto be about and with all the mischievous ways wey them done use denied people their earnings. The project isn't just giving me a good vibe to take about it. Make we no use because say them pay begin they see them as legitimate because say every scam once started as legitimate. The industry gets many opportunity to bless you, just use your own head that's all. Nice point , because the stuff dun Dey sound misleading to me , the way dem Dey hype am nah something else some will be like buy pi hold nah the next BTC ( nah this kind shitty talk Dey vex me pass ) , even Bybit and dem Dey go through issue Bybit shey dem nor go list am , because they won’t list scam projects again my friend bag $1k I tell take small profit to Dey in a safer side because nor be bitcoin pi nah altcoin like the others , the guy nor listen e even buy more now d guy Dey big losses, for am to follow market e go follow noise just hope it Favour him . Some investors go buy altcoins, but dem mix emotion with market reaction, then dem go find out the real truth after some days, and by that time, dem don lose some of their money. You suppose check if e make sense to buy based on real market analysis, no let emotion control you. Na like person wey dive into sea to catch temporary profit, how long you go dey drown? If you go back to Bitcoin, you fit make amends for your mistake. Plenty people don face big loss like this, but dem don recover when dem buy Bitcoin. We need protect ourselves from scams make we dey careful. Make this one serve as example for others.
|
|
|
|
|
CryptSafe
|
 |
February 23, 2025, 02:25:48 PM |
|
I dey hear say people make money from PI, if na true then good for such people. I no sure say this project go dey sustainable, so if you get PI, e better to follow everybody dey dump am now oh, and if you no get the coin, now no be the right time to buy am oh, because na your money wey people wey dey hodl am since dey collect so oh, and i no sure say the project go get any future from here on.
I no really know much about this PI project, but my friends wey get PI dey vex say dem lock their coins and dem no fit sell am for now, e get anybody here wey dey in that same shoe?
Truly PiCoin was dumped at the initial launch and listing but some major exchange players in the crypto space never list am and currently, the coin dey green mad and na wetin surprise me as in, and the PiCoin dem call scam still dey do very well for the market. I dey hear say for Asia plenty manufacturers dey accept as for the purchase of items and lots more. This one sef come to make sense if na true we dey hear so. People wey hold their coin from the very first year till this period now dey smiles seriously because of the fact say them dey patient and some don already sell their coin for black market before now so invariably, nobody lose at all because na still the same thing for happen say dem still sell collect money put for pocket.
|
|
|
|
Bryan jessy
Full Member
 
Activity: 477
Merit: 106
Instant Crypto Withdrawals
|
 |
February 25, 2025, 09:33:57 AM |
|
The crypto space is really unpredictable, I learnt this project have been existing for six good years, some persons were just patient with it, some ran out of patient and stopped by the way, others did not even attempt mining it all. However the project turned out to be an awesome one, by pay out heavily to the very patient ones who took the mining seriously. Trust me if only people knew it was going to be this good there would have not been any slacking in the project, I have come to believe that this crypto space is life in the sense that it has made some persons obtain what normal they would not have been able to get in a jiffy, it has lifted some as well.
We should keep aiming higher and not give up most especially in the crypto space, as you can get lucky when you least expected. Strive to the maximum to excel, hard work pays.
|
|
|
|
|
Mate2237
|
 |
April 11, 2025, 10:20:42 PM |
|
I guess most people here did not mine the coin. I have seen people cashed out huge amount of money. The price it was listed today was very good and many people are in millions today in naira. I guess some people see up to 15/20 million naira for mining that coin.
People will sell the coin. Do not fall for the trap. Although, it was a good project. The mining was not stressful like those Telegram rubbish and yet far more rewarding. I wished I did it.
I think that the delay in launching pi project affected people because there where people who joined in the project from the beginning but due to the fact that it was delayed for this reason alot of people lost faith on the project it's now that it was launched that people started regretting what they have missed out because to me the listing price of the pi project was ok. This is the more reason that we as a people should be patience enough to see the end of everything that we venture into because may not know the outcome of anything especially new projects that concern crypto currency so pi listing is a welcome development
|
|
|
|
|
Charles-Tim
Legendary

Activity: 2352
Merit: 6453
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
 |
April 13, 2025, 01:00:36 PM |
|
Pi listing was great but the project mining period really affect many people. Apart from the fact that most have lost hope in their listing, some has even forgotten their login details because they have stopped mining long ago before the project was listed. So such people weren't able to make money from the project. Some even sold their at peanut after waiting for long and Pi couldn't list. If you are ready to make good money in this space, you must be ready to endure and make patience your watchword as he already said.
What I do not like about the coin is privacy, but if you have forgotten your login details which is just the password, you can make use of forgot password in which OTP will be sent as text message which you can use to have access to your account. But there were people that called me for the issue and told me it was not working and money were deducted by their service providers. But after some days, it worked.
|
| ..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
SatoPrincess
Legendary

Activity: 1792
Merit: 1171
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
 |
April 14, 2025, 02:52:25 PM |
|
I guess most people here did not mine the coin. I have seen people cashed out huge amount of money. The price it was listed today was very good and many people are in millions today in naira. I guess some people see up to 15/20 million naira for mining that coin.
People will sell the coin. Do not fall for the trap. Although, it was a good project. The mining was not stressful like those Telegram rubbish and yet far more rewarding. I wished I did it.
Yes o I don notice say our community no dey reason altcoins especially all these mining projects, na Bitcoin everybody mind just dey and you no go blame us, people don see shege for all these projects. I no mine Pi because I look am say the project no get future and for a while e be like say I make the right decision because the project take very long to launch. Congrats to anyone who made any money from Pi, personally I don’t know anyone who did.
|
| ..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
|
Pokapoka124
|
 |
April 14, 2025, 03:43:45 PM |
|
Many people wey I know loseguard their Pi because of the way the project too delay. Another thing na say them come dey ask their users to move to main net to fit get their coins, na for there some people take give up, others lose their password access for that process.
|
|
|
|
|
|
Asiska02
|
 |
April 14, 2025, 09:10:43 PM |
|
I think that the delay in launching pi project affected people because there where people who joined in the project from the beginning but due to the fact that it was delayed for this reason alot of people lost faith on the project it's now that it was launched that people started regretting what they have missed out because to me the listing price of the pi project was ok.
This is the more reason that we as a people should be patience enough to see the end of everything that we venture into because may not know the outcome of anything especially new projects that concern crypto currency so pi listing is a welcome development
Not everybody regretted not mining it because some made good use of that period others were using to mine pi to make lots of money. The listing price was a good one but I still feel it was not really worth enough the patience those people have endured over the years, it should be a listing that will make them lots of money to sustain them for several years from now or if they make good use of the money to sustain them for a whole lifetime. Patience is important in whatever we do but when you find a better alternative that won’t take you longer time and it’s rewarding, it’s better you let go off what’s keeping you because what you may be assuming as being patient may equally just be you wasting your time. I have no objection against pi, they did well with the listing price compared to what other projects do list but even the time those miners spent mining they, they should be rewarded heavily for it. If the telegram based airdrops did better as Pi did with their listing, I know Pi would have listed a bigger price than they listed. At least those that mined got some benefits no matter how little it came.
|
|
|
|
|
rachael9385
|
 |
April 16, 2025, 02:45:00 PM |
|
Though I didn’t farm it but I believe most people here did because I remembered then how they use pi to disturb us 6 years ago ( which kinda long though) but still the listing wasn’t bad at all , folks made thousands of dollars from it and a friend of mine also bagged from ( making pi to be the first project to pay him $1k+).
This crypto space is a amazing place fill with lot of opportunities that can change one’s lives for the better, and we are going to hear a lot of stories like this as time goes especially in this bullrun , whatsoever you doing in this space that’s right keep doing it , it doesn’t matter how long it may take but it will surely payoff , using this media to encourage our naija board that no matter what we should keep thriving in what we do .
I participated in this project few years ago but along the line I lost my log in details because I changed my phone. Right now the price keeps depreciating, it's not really going the way most people anticipated. A lot of people claimed that it would list at 350 dollars per pi and some said it has the same potentials as Bitcoin, it's quite funny that they would actually think that is possible. People who bought pi tokens at the premarket stage are now regretting because they have lost a lot of money. Nevertheless it doesn't change the fact that it's crypto, a sudden increase in price might come.
|
|
|
|
|
|
DaNNy001
|
 |
April 18, 2025, 05:14:35 PM |
|
Many people wey I know loseguard their Pi because of the way the project too delay. Another thing na say them come dey ask their users to move to main net to fit get their coins, na for there some people take give up, others lose their password access for that process.
You are right, a lot of people were not patient enough with pi because it delayed a lot...I remember how people were mining pi since 2018, back then I thought it was something that was just going to fade off but people kept on doing it..one thing that made me wanted to give it a try is how long it lasted and stayed relevant, most of my friends told me that Bitcoin started the same way too and pi has the same potentials..I highly doubt that pi can get to bitcoins level, some people have locked their assets till 2028 but they are already getting disappointed with the outcome they are seeing now.. don't put in too much expectations in these projects.
|
| ..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary

Activity: 3500
Merit: 1304
Track any Bitcoin address, No Logs
|
 |
April 18, 2025, 07:55:02 PM |
|
~snipped~
Make we no use because say them pay begin they see them as legitimate because say every scam once started as legitimate. Na true you yarn there sey every scam dey everly start as something wey dey legitimate. Shebi na so this latest CBex scam take start too. Anyway, make I nor even carry talk enta dat wan now. Back to Pi. I follow chop small there but nothing much. I nor start early like many bc I reason am sey e defile most things wey I sabi for dis industry, especially as e dey ask for personal data. Na until I begin see where dem dey trade am I begin put interest late 2023. So, I nor start on time. D listing price in Feb nor be wetin people really expected but e still good if we check d huge maximum supply we e get. Maybe d devs go need burn some tokens so price go fit go up well.
|
|
|
|
Son Of Blockchain (SOB)
Full Member
 
Activity: 616
Merit: 137
Recognized among the best crypto casino options.
|
 |
April 19, 2025, 11:48:41 AM |
|
~snipped~
Make we no use because say them pay begin they see them as legitimate because say every scam once started as legitimate. Na true you yarn there sey every scam dey everly start as something wey dey legitimate. Shebi na so this latest CBex scam take start too. Anyway, make I nor even carry talk enta dat wan now. Back to Pi. I follow chop small there but nothing much. I nor start early like many bc I reason am sey e defile most things wey I sabi for dis industry, especially as e dey ask for personal data. Na until I begin see where dem dey trade am I begin put interest late 2023. So, I nor start on time. D listing price in Feb nor be wetin people really expected but e still good if we check d huge maximum supply we e get. Maybe d devs go need burn some tokens so price go fit go up well. Somethings wey una done talk no be lie, for the industry scam coins dey too but no be every project be scam and also make una try dey read the white paper of any new project wey come on-board so una go understand am well so you no go call all of them scam including the ones wey come with em own opportunity. From wetin I know Pi never show any scam features nor defraud anybody for em community, they ask for personal details during KYC so one person no go get multiple accounts and according to the white paper, mining go still dey on for like 6 months after them launch so maybe na by them dey go burn some tokens, according to the white paper. The only mistake wey some Pi community members do na to hype the coin say eh go high pass Bitcoin for future, come launch at $314,159 wey dem claim say na GCV price (Global Consensus Value).
|
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary

Activity: 3500
Merit: 1304
Track any Bitcoin address, No Logs
|
 |
April 19, 2025, 01:31:41 PM |
|
~
The only mistake wey some Pi community members do na to hype the coin say eh go high pass Bitcoin for future, come launch at $314,159 wey dem claim say na GCV price (Global Consensus Value). Na so TBC fans too talk dat year, around 2017/2018. I hope you go still remember TBC – The Billion Coin. D community hyped dat project wetin nor good sey e go betta pass Bitcoin and sey e go bench Bitcoin wen listed. E com be like see finish for Bitcoin. Dem com begin quote how persin go take am buy landed properties and all dat. As people wey go school dey put am – Time shall tell. Till date, we nor see TBC reach as we dey so. E go betta make dem completely stop d mining now sef bc wetin dem dey give persin daily this day as dem don list nor dey encouraging at all. I seldomly dey mine again. Six months dey too far but dem go stop sef. Make dem do am now.
|
|
|
|
Son Of Blockchain (SOB)
Full Member
 
Activity: 616
Merit: 137
Recognized among the best crypto casino options.
|
 |
April 19, 2025, 02:11:30 PM |
|
~
The only mistake wey some Pi community members do na to hype the coin say eh go high pass Bitcoin for future, come launch at $314,159 wey dem claim say na GCV price (Global Consensus Value). Na so TBC fans too talk dat year, around 2017/2018. I hope you go still remember TBC – The Billion Coin. D community hyped dat project wetin nor good sey e go betta pass Bitcoin and sey e go bench Bitcoin wen listed. E com be like see finish for Bitcoin. Dem com begin quote how persin go take am buy landed properties and all dat. As people wey go school dey put am – Time shall tell. Till date, we nor see TBC reach as we dey so. E go betta make dem completely stop d mining now sef bc wetin dem dey give persin daily this day as dem don list nor dey encouraging at all. I seldomly dey mine again. Six months dey too far but dem go stop sef. Make dem do am now. Bitcoin done suffer for most of these Shitcoin their hand anyone wey come go dey give community hope abi their community go dey hype am say eh go beta pass bitcoin cause of their personal interest, so be small see finish and I thank God say Pi do all those GCV people, " taa shut up" after eh launch. Even Pi creators self dey respect Bitcoin wey be the head of all Cryptocurrencies I no know why those hype men wey call themselves Pi GCV pioneers go dey talk nonsense dey deceive people for media say eh go high pass Bitcoin for future, in the next decade eh no go even smell Bitcoin back.
|
|
|
|
|
Abu-Naim
|
 |
April 19, 2025, 03:42:50 PM |
|
Even Pi creators self dey respect Bitcoin wey be the head of all Cryptocurrencies I no know why those hype men wey call themselves Pi GCV pioneers go dey talk nonsense dey deceive people for media say eh go high pass Bitcoin for future, in the next decade eh no go even smell Bitcoin back.
Most people wey de talk say any coin go better or even better pass Bitcoin na people wey definitely don’t know what Bitcoin is, they mostly newbies to cryptocurrency that maybe has getting some quick money from one shitcoin or so, if not how on earth can any coin be better than Bitcoin? Even the creators or the inventors of these projects are making reference to some solid altcoins not even Bitcoin, while any coin in question is also looking up to Bitcoin, that is why from the beginning I didn’t even give it attention to mine because they make so much noice about the coin, I didn’t expect it to be lunched that low, and now the coin is almost 78% down from its All Time high; them never see anything for crypto space.
|
|
|
|
|
Abdulzuruku01
|
 |
April 19, 2025, 04:27:20 PM |
|
Nice point , because the stuff dun Dey sound misleading to me , the way dem Dey hype am nah something else some will be like buy pi hold nah the next BTC ( nah this kind shitty talk Dey vex me pass ) , even Bybit and dem Dey go through issue Bybit shey dem nor go list am , because they won’t list scam projects again my friend bag $1k I tell take small profit to Dey in a safer side because nor be bitcoin pi nah altcoin like the others , the guy nor listen e even buy more now d guy Dey big losses, for am to follow market e go follow noise just hope it Favour him .
Na true you talk dem too hype di project, and di year wey dey take before dey list am make me lose interest fo di project. I don no who tell people say 2027 pi price go pump, because plenty people lock dere pi till 2027 which means say dey no go fit sell am now till dah year. fo me dey list pi wit reasonable price, but dem fail to sell am jus bcos people wey no sabi anything about crypto tell dem say one day pi go be like Bitcoin, na why dem dey hold am but dere eyes go clear if di project price drop and e no con rise again.
|
|
|
|
|
I_Anime (OP)
|
 |
April 19, 2025, 09:24:22 PM |
|
Nice point , because the stuff dun Dey sound misleading to me , the way dem Dey hype am nah something else some will be like buy pi hold nah the next BTC ( nah this kind shitty talk Dey vex me pass ) , even Bybit and dem Dey go through issue Bybit shey dem nor go list am , because they won’t list scam projects again my friend bag $1k I tell take small profit to Dey in a safer side because nor be bitcoin pi nah altcoin like the others , the guy nor listen e even buy more now d guy Dey big losses, for am to follow market e go follow noise just hope it Favour him .
Na true you talk dem too hype di project, and di year wey dey take before dey list am make me lose interest fo di project. I don no who tell people say 2027 pi price go pump, because plenty people lock dere pi till 2027 which means say dey no go fit sell am now till dah year. fo me dey list pi wit reasonable price, but dem fail to sell am jus bcos people wey no sabi anything about crypto tell dem say one day pi go be like Bitcoin, na why dem dey hold am but dere eyes go clear if di project price drop and e no con rise again. Yeah that’s true , see the thing be say we nor go fit see the future , but not me say you go go Dey make reckless investment just invest for something wey Dey sure like bitcoin . The good thing about pi is that they tried when comes to rewarding folks that farmed it we , compare to that useless over hyped project name pi.
|
|
|
|
|