Broadcasting company, MultiChoice, has again announced its plans to jack up the prices of its offerings in Nigeria effective from March 1, 2025.
The new prices for DStv and GOtv was disclosed in a statement issued by MultiChoice to its customers on Monday.
The statement, titled: “Price adjustments for DStv and GOtv packages,” read, “Dear Customer, please note that effective 1 March 2025, there will be a price adjustment on all DStv packages.
“This is to enable us to continue to offer our customers world-class homegrown and international content, delivered through the best technology.”
SourceEverybody just Dey do Wetin him like for dis country, and e just be like say we no even get president self, because everybody just Dey increase price, and the government is fine with it, dem no even Dey talk anything. In a year na only God know how many times dis people Dey increase subscription price, but d government no Dey talk anything.
Wetin Dey funny pass be say dis people no Dey even show better movies self, na movies wey don old na him dem Dey show, and dey go just Dey repeat movies up and down, untop say people Dey pay plenty money, and dem Dey increase money frequently, but dem no Dey still show better things. Seriously our government suppose find something do now, dis one don Dey pass our power now.