Bitcoin Forum
September 08, 2025, 10:58:44 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 29.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Reason am  (Read 342 times)
Tungbulu
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 532
Merit: 391

GOD IS THE GREATEST🙏🙇🏼

View Profile WWW
May 18, 2025, 07:21:28 AM
 #21

Wetin you talk no be lie at all, if only person go fit dey consistent or get that kind of consistence and patience to dey save for bitcoin for that long period of time, indeed the  work go surely pay off. But the problem being say, for someone wey dey struggle with finance, bills, emergencies and other wahala wey involve money, at some point, financial needs go surely arise and if care isn't taken, e go surely go touch that money, except of course say him don already keep better emergency fund and other backup funds, because if them no dey, honestly e no dey possible to fit hold till that long period without touching it. And even if na just once once you dey touch am, e go still affect am unto say the investment and accumulation no dey go smoothly again.

▄▄█████████████████▄▄
▄█████████████████████▄
███▀▀█████▀▀░░▀▀███████

██▄░░▀▀░░▄▄██▄░░█████
█████░░░████████░░█████
████▌░▄░░█████▀░░██████
███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████
███░░▌██░░▄░░▄█████████
███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████
████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███
██████████████▄▄░░░▄███
▀█████████████████████▀
▀▀█████████████████▀▀
Rainbet.com
CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK
|
█▄█▄█▄███████▄█▄█▄█
███████████████████
███████████████████
███████████████████
█████▀█▀▀▄▄▄▀██████
█████▀▄▀████░██████
█████░██░█▀▄███████
████▄▀▀▄▄▀███████
█████████▄▀▄███
█████████████████
███████████████████
██████████████████
███████████████████
 
 $20,000 
WEEKLY RAFFLE
|

█████████
█████████ ██
▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄
▀██░▐█████▌░██▀
▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄
▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀
▀█▀░▀█▀
10K
WEEKLY
RACE
100K
MONTHLY
RACE
|

██

█████
███████
███████
█▄
██████
████▄▄
█████████████▄
███████████████▄
░▄████████████████▄
▄██████████████████▄
███████████████▀████
██████████▀██████████
██████████████████
░█████████████████▀
░░▀███████████████▀
████▀▀███
███████▀▀
████████████████████   ██
 
[..►PLAY..]
 
████████   ██████████████
[/quote]
Code:
[center][table][tr][td][center][size=2pt][font=arial][color=#113][color=#447]▄▄█████████████████▄▄
▄█████████████████████▄
███▀▀█████▀▀░░▀▀███████[/c
Cryptokuus
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 31
Merit: 12

View Profile
May 18, 2025, 08:00:18 AM
 #22

Bitcoin investment no be for everybody na for only those wey get discretionary income because e go dey bad say person leave to take care of his family needs come dey use de money buy bitcoin, in fact to hold the coin for long go hard the person.na person wey see food eat wet make investment and e go still bad say u dey invest why person family dey sleep for hunger .Any person wey no get discretionary income, that is money wey remain after u done take care of family needs,make the person no stress come invest in bitcoin .
Marykeller
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1554
Merit: 588

View Profile WWW
May 18, 2025, 10:59:10 PM
 #23

OP, em sound beautiful for someone to d buy Bitcoin on regularly basics d go, for long term. But remember sae any good endeavor wey peso need to take up as a habit, need a strong backing so that they no go fall on the road without a fruitful results.

To be consistent in Bitcoin investment in every month or week, peso need a job or side hustle wey go the help them to stick to their plan of Bitcoin investment. If you find your way of not having a steady income, the probability of selling your accumulated Bitcoin d on the high side, making you to have a change of plans of investment for good ten years wey you plan to complete before selling your Bitcoin.

▄▄█████████████████▄▄
▄█████████████████████▄
███▀▀█████▀▀░░▀▀███████

██▄░░▀▀░░▄▄██▄░░█████
█████░░░████████░░█████
████▌░▄░░█████▀░░██████
███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████
███░░▌██░░▄░░▄█████████
███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████
████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███
██████████████▄▄░░░▄███
▀█████████████████████▀
▀▀█████████████████▀▀
..Rainbet.com..
CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK
|
█▄█▄█▄███████▄█▄█▄█
███████████████████
███████████████████
███████████████████
█████▀█▀▀▄▄▄▀██████
█████▀▄▀████░██████
█████░██░█▀▄███████
████▄▀▀▄▄▀███████
█████████▄▀▄██
█████████████████
███████████████████
██████████████████
███████████████████
 
 $20,000 
WEEKLY RAFFLE
|

█████████
█████████ ██
▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄
▀██░▐█████▌░██▀
▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄
▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀
▀█▀░▀█▀
10K
WEEKLY
RACE
100K
MONTHLY
RACE
|

██

█████
███████
███████
█▄
██████
████▄▄
█████████████▄
███████████████▄
░▄████████████████▄
▄██████████████████▄
███████████████▀████
██████████▀██████████
██████████████████
░█████████████████▀
░░▀███████████████▀
████▀▀███
███████▀▀
████████████████████   ██
 
..►PLAY...
 
████████   ██████████████
Princess Leah
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 574
Merit: 232

Recognized among the best crypto casino options.

View Profile
May 20, 2025, 01:29:32 PM
Merited by Promocodeudo (1)
 #24

OP, em sound beautiful for someone to d buy Bitcoin on regularly basics d go, for long term. But remember sae any good endeavor wey peso need to take up as a habit, need a strong backing so that they no go fall on the road without a fruitful results.

To be consistent in Bitcoin investment in every month or week, peso need a job or side hustle wey go the help them to stick to their plan of Bitcoin investment. If you find your way of not having a steady income, the probability of selling your accumulated Bitcoin d on the high side, making you to have a change of plans of investment for good ten years wey you plan to complete before selling your Bitcoin.

When you say peso, I believe say you mean person, because the word "peso" just dey confuse me as I dey read your comment, anyways side hustle or steady income na one necessary thing wey every person wey call demself bitcoin investor suppose get. Currently, we know say eh go dey very difficult for many people to buy am at once since the price of Bitcoin done go very high.

 So the best way wey every body, both the poor and middle class fit get better amount of Bitcoin na if dem buy am small small on a weekly or monthly basis and if the person  no get stable income or side hustle to fit dey buy within certain period, eh go dey tough to gather am for years and some go even wan go take loan or sell property to buy an wey no really make sense.

POPOLUV
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 294
Merit: 210

View Profile
May 21, 2025, 12:48:59 PM
Merited by DPHOR (1)
 #25

Wetin you talk no be lie at all, if only person go fit dey consistent or get that kind of consistence and patience to dey save for bitcoin for that long period of time, indeed the  work go surely pay off. But the problem being say, for someone wey dey struggle with finance, bills, emergencies and other wahala wey involve money, at some point, financial needs go surely arise and if care isn't taken, e go surely go touch that money, except of course say him don already keep better emergency fund and other backup funds, because if them no dey, honestly e no dey possible to fit hold till that long period without touching it. And even if na just once once you dey touch am, e go still affect am unto say the investment and accumulation no dey go smoothly again.
Bitcoin investment no be for everybody na for only those wey get discretionary income because e go dey bad say person leave to take care of his family needs come dey use de money buy bitcoin, in fact to hold the coin for long go hard the person.na person wey see food eat wet make investment and e go still bad say u dey invest why person family dey sleep for hunger .Any person wey no get discretionary income, that is money wey remain after u done take care of family needs,make the person no stress come invest in bitcoin .

Na true talk we just talked like dis, because any investors way no plan e self in life go plan to fail, so make we they try to get discretionary income before we go think of going invest for long term, and if you no get a discretionary income make sale any thing way think say if you sale am e no affect you for future and from there you invest in Bitcoin the some part of the money way you carry sale your property because with time that money go come double and you fit buy the same things way you be sale, because i don reason am say to get job in these country e they very hard now.

Y3shot
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 1036
Merit: 285

View Profile
May 21, 2025, 02:26:54 PM
Merited by 1miau (1)
 #26

My advise naw na say, why no dedicate the next 10 years of your life the buy accumulate bitcoin with the small small money you feat the buy with. No look at the price be it up or down onto say the ship sailing na onto 10 years so currently price no get concern you till that 10 years to come. Or you feat do am 8 years which is in two bitcoin circles. Your financial life get bigger chance of changing for the better in the future to that quick hustle you the find money from.
Bitcoin investment is very important for everyone who is striving to reach another financial level, but I really understand why most people from our country have not found it easy to invest in Bitcoin. The economic challenges are the reason why a lot of people have not even started to invest in Bitcoin. What I have to say concerning Bitcoin investment to my fellow countrymen is that they need to try their best to increase their earnings. I know this is not easy, but this is the only way one can be able to invest. I know that in Bitcoin investment, one needs to invest what they can afford, but when the money that is being earned is just for survival, there won't be any way to invest in Bitcoin. However, it is possible when there is some amount left that can be invested in Bitcoin.

▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
████████▀▀ ▄▄██▀ ▀▀▀▀▀▀██████████
███▀▀ ▄▄███████            ▀▀▀▀██
█ ▄███████████▀  ███            █
  ██  ▄███████   █▀▀           ▄█
█ ▀███▄███████                 ██
██ ███████████    ▄▄▄▄▄▄▄▄     ██
███ █████████▀    ▀█ █  ▄▀     ██
███▄ ████████      ▀▄█▄▀      ███
████▄▀███████       ▀█▀       ███
█████▄▀█████                  ███
██████ ▀████                 ▄███
███████ ████▄                ████
████████ ▀▀▀▀▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄     ▄████
.
.TON Poker..

     ▄▄▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄▄▄
   ▄▀  ▀█▄▄▄▄▄▄▄█▀ ▀█▄
  █   ▄█▀▀      ▀█▄   █▄
▄█▄ ▄█▀           ▀█▄ ▄█▄
█ ▀██       ▄       ▀█▀ █
█  █       ███       █  █
█  █    ▄███████▄    █  █
█  █     ▀▀▀▄▀▀▀     █  █
▀██▀█▄     ▄█▄     ▄█▀█▄█
  █▄ ▀█▄         ▄█▀  ▄█
   ▀█▄ ▀██▄▄▄▄▄██▀  ▄█▀
     ▀█▄█▀      ▀█▄█▀
         ▀▀▀▀▀▀▀▀▀

▄██████████████████████▄
████████████████████████
████████████████████████
████████████████▀▀██████
███████████▀▀▀    ██████
██████▀▀▀   ▄▀   ███████
███▄     ▄█▀     ███████
██████▄ █▀      ████████
███████▌▐       ████████
████████ ▄██▄  █████████
██████████████▄█████████
████████████████████████
▀██████████████████████▀
.
.Explore Now.
SmartCharpa
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 924
Merit: 379

View Profile WWW
May 21, 2025, 05:40:03 PM
 #27

You done the find this money from when you realise say you done turn adult and get need for money to catch on with responsibilities when done the tie you for waist. With different alternatives and approaches to earn money in a legit manner you done apply am but no positive result to towards that financial freedom you the struggle towards for as age the climb.

My advise naw na say, why no dedicate the next 10 years of your life the buy accumulate bitcoin with the small small money you feat the buy with. No look at the price be it up or down onto say the ship sailing na onto 10 years so currently price no get concern you till that 10 years to come. Or you feat do am 8 years which is in two bitcoin circles. Your financial life get bigger chance of changing for the better in the future to that quick hustle you the find money from.

One thing I understand about this life be say dem no dey rush to find money, the more you are impatient to make quick money, that is how money sef go dey run from you. Anyway that you follow to earn for a living as long as e no dey illegal, just put one mind and believe that you will also make am one day. I have said this countless times and will still repeat it, all these rich peoples that motive us and be like I want to be like this person, they did not use two head to become rich, it's only consistency and patience.

In addition, you did not look at the condition of this country, if someone have money to invest in Bitcoin, I don't think it would be someone that is struggling to survive because cost of living want to kill the livings. Everybody go dey happy to invest in Bitcoin or any other investment that will benefit them in the future but things are very hard, we should not blame anyone who never invest.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|||
▄▄████▄▄
▀█▀
▄▀▀▄▀█▀
▄░░▄█░██░█▄░░▄
█░▄█░▀█▄▄█▀░█▄░█
▀▄░███▄▄▄▄███░▄▀
▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀
░░██████░░█
█░░░░▀▀░░░░█
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
▄░█████▀▀█████░▄
▄███████░██░███████▄
▀▀██████▄▄██████▀▀
▀▀████████▀▀
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄
███░████░░░░░▀██░████░███
███░████░█▄░░░░▀░████░███
███░████░███▄░░░░████░███
▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
SOUTHAMPTON FC
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
Tungbulu
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 532
Merit: 391

GOD IS THE GREATEST🙏🙇🏼

View Profile WWW
May 21, 2025, 06:33:31 PM
 #28

Bitcoin investment no be for everybody na for only those wey get discretionary income because e go dey bad say person leave to take care of his family needs come dey use de money buy bitcoin, in fact to hold the coin for long go hard the person.na person wey see food eat wet make investment and e go still bad say u dey invest why person family dey sleep for hunger .Any person wey no get discretionary income, that is money wey remain after u done take care of family needs,make the person no stress come invest in bitcoin .
Yeah, and the only way e for take dey possible nah when the person get very super strong backup funds, and by backup funds I mean, emergency funds, reserve funds and also float funds, because even if needs arise tomorrow, you fit easily dip into your reserve or float funds to take settle that immediate needs, and even if emergency raise too, e fit still put hand for him emergency fund take tackle and resolve that emergency without touching their investment. And this way them fit still hodl for a very long time without feeling much pressure to touch their investment.

▄▄█████████████████▄▄
▄█████████████████████▄
███▀▀█████▀▀░░▀▀███████

██▄░░▀▀░░▄▄██▄░░█████
█████░░░████████░░█████
████▌░▄░░█████▀░░██████
███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████
███░░▌██░░▄░░▄█████████
███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████
████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███
██████████████▄▄░░░▄███
▀█████████████████████▀
▀▀█████████████████▀▀
Rainbet.com
CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK
|
█▄█▄█▄███████▄█▄█▄█
███████████████████
███████████████████
███████████████████
█████▀█▀▀▄▄▄▀██████
█████▀▄▀████░██████
█████░██░█▀▄███████
████▄▀▀▄▄▀███████
█████████▄▀▄███
█████████████████
███████████████████
██████████████████
███████████████████
 
 $20,000 
WEEKLY RAFFLE
|

█████████
█████████ ██
▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄
▀██░▐█████▌░██▀
▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄
▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀
▀█▀░▀█▀
10K
WEEKLY
RACE
100K
MONTHLY
RACE
|

██

█████
███████
███████
█▄
██████
████▄▄
█████████████▄
███████████████▄
░▄████████████████▄
▄██████████████████▄
███████████████▀████
██████████▀██████████
██████████████████
░█████████████████▀
░░▀███████████████▀
████▀▀███
███████▀▀
████████████████████   ██
 
[..►PLAY..]
 
████████   ██████████████
[/quote]
Code:
[center][table][tr][td][center][size=2pt][font=arial][color=#113][color=#447]▄▄█████████████████▄▄
▄█████████████████████▄
███▀▀█████▀▀░░▀▀███████[/c
DaNNy001
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1106
Merit: 580

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile WWW
May 21, 2025, 08:00:44 PM
 #29

You done the find this money from when you realise say you done turn adult and get need for money to catch on with responsibilities when done the tie you for waist. With different alternatives and approaches to earn money in a legit manner you done apply am but no positive result to towards that financial freedom you the struggle towards for as age the climb.

My advise naw na say, why no dedicate the next 10 years of your life the buy accumulate bitcoin with the small small money you feat the buy with. No look at the price be it up or down onto say the ship sailing na onto 10 years so currently price no get concern you till that 10 years to come. Or you feat do am 8 years which is in two bitcoin circles. Your financial life get bigger chance of changing for the better in the future to that quick hustle you the find money from.

A lot is happening in our society, many people are being pressured to do illegal things just to make money but the truth about life is that you fall harder when you take short cuts...slow and steady wins the race, no matter how long it takes as long as you are consistent in doing productive things they will definitely pay off.. Bitcoin investment is a good one and many people sleeping on it because they are still looking at the present..The investments you put into Bitcoin can secure your future

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Callido
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 532
Merit: 255

View Profile
May 21, 2025, 09:38:52 PM
 #30

First of all, your advice make sense but Bitcoin no be source to earn money, anybody wey still they find am hard to generate income no go fit invest in Bitcoin, person wey never satisfy him pressing need go make the situation more worse. This your advice go to average earners with discretionary income, poor man no dey get discretionary income as basic need go turn priority.

Them no dey rush to find money but every opportunity wey man see supposed optimize the chances, Bitcoin dey as we done know make anybody wey get left funds from income take invest am inside Bitcoin, years now dey quick run before you know period of holding done elapse, 10 years na very long time wey go add up better profits to portfolio.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|||
▄▄████▄▄
▀█▀
▄▀▀▄▀█▀
▄░░▄█░██░█▄░░▄
█░▄█░▀█▄▄█▀░█▄░█
▀▄░███▄▄▄▄███░▄▀
▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀
░░██████░░█
█░░░░▀▀░░░░█
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
▄░█████▀▀█████░▄
▄███████░██░███████▄
▀▀██████▄▄██████▀▀
▀▀████████▀▀
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄
███░████░░░░░▀██░████░███
███░████░█▄░░░░▀░████░███
███░████░███▄░░░░████░███
▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
SOUTHAMPTON FC
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
Derekfunds
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 392
Merit: 240

View Profile
May 24, 2025, 02:44:10 PM
Merited by CryptopreneurBrainboss (2)
 #31

Wetin you talk no be lie at all, if only person go fit dey consistent or get that kind of consistence and patience to dey save for bitcoin for that long period of time, indeed the  work go surely pay off. But the problem being say, for someone wey dey struggle with finance, bills, emergencies and other wahala wey involve money, at some point, financial needs go surely arise and if care isn't taken, e go surely go touch that money, except of course say him don already keep better emergency fund and other backup funds, because if them no dey, honestly e no dey possible to fit hold till that long period without touching it. And even if na just once once you dey touch am, e go still affect am unto say the investment and accumulation no dey go smoothly again.
Bitcoin investment no be for everybody na for only those wey get discretionary income because e go dey bad say person leave to take care of his family needs come dey use de money buy bitcoin, in fact to hold the coin for long go hard the person.na person wey see food eat wet make investment and e go still bad say u dey invest why person family dey sleep for hunger .Any person wey no get discretionary income, that is money wey remain after u done take care of family needs,make the person no stress come invest in bitcoin .

You are absolutely correct, I always say this that Bitcoin investment is not for everyone but e dey important or make I just use the word necessary because if you go fit invest in Bitcoin for long term omor, in future time everywhere go stew for you but make person no go put en self for problem all in the name of trying to invest in Bitcoin, anyone who don't have today should not get himself worked up but make the person hustle hard tomorrow en go fit invest na so life be and no be everybody go make am with Bitcoin investment even some people wey be say Dem don go far for this Bitcoin investment fit no make am because we can not tell what tomorrow will bring, one musician said that tomorrow dey belle and na true, tomorrow is pregnant and we don't know what it will give birth to.

Futurexxx
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 336
Merit: 162

View Profile
May 24, 2025, 03:32:50 PM
 #32

Na better advice you drop I pray make the people wey need this advice see am. Nigeria nor be country wey you go fit afford to dey poor. You gats get multiple streams of income if you won survive then top am up with investments so you go fit upgrade your life. Many of us here be fathers or don reach that stage of life where we dey think to start family so we gats hustle twice as hard than people wey nor too get responsibilities.
No be lie my brother, responsibilities dy choke on a daily basis and the way things be for we country, cost of living dy too high and it's trying to kill the living, so we need to invest in anything that appreciate in value overtime just like Bitcoin, no matter how small our income be, because we fit dy complain say our income too small to invest something from it, but if we take that one as excuse not invest anything from it, my brother ten to twenty years time, things go still dy the way things dy now because we refused to risk or inconvenient ourselves for a better tomorrow.
We as Nigerians don too dy use to this statement, one day e go better, honestly speaking, if you no work for a better tomorrow, things go change, make we stop to dy carry motivational kill ourselves, the best thing we should be doing is working in the right direction for a better tomorrow.

Abdulzuruku01
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 432
Merit: 161

View Profile
May 26, 2025, 02:52:28 PM
Last edit: June 10, 2025, 02:26:14 PM by Abdulzuruku01
Merited by Iamgoat (1)
 #33

You done the find this money from when you realise say you done turn adult and get need for money to catch on with responsibilities when done the tie you for waist. With different alternatives and approaches to earn money in a legit manner you done apply am but no positive result to towards that financial freedom you the struggle towards for as age the climb.

My advise naw na say, why no dedicate the next 10 years of your life the buy accumulate bitcoin with the small small money you feat the buy with. No look at the price be it up or down onto say the ship sailing na onto 10 years so currently price no get concern you till that 10 years to come. Or you feat do am 8 years which is in two bitcoin circles. Your financial life get bigger chance of changing for the better in the future to that quick hustle you the find money from.

What I understand from your post is that you want to make a point of how to start investing with a small amount gradually for long-term investments, which is a very nice idea. However, from your first paragraph with the situation of these categories of people, they don't deserve to invest in Bitcoin because bitcoin investment isn't for everyone and just stay away from investing in Bitcoin if you are still struggling to afford basic needs, you can't be struggling financially and think of investing, before investing you should consider your financial situation first.

to invest even with small money u suppose get source of income for hand wey u go de earn well because I don't think say u go profit anything even after that 8 to 10 years you mentioned even if you're working in a public service unless you are the greedy ones that choose to invest over feeding of your love ones.

Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!