|
Joy- maker (OP)
|
 |
May 19, 2025, 08:21:31 AM Last edit: May 19, 2025, 05:43:39 PM by Joy- maker Merited by SmartGold01 (2) |
|
Greetings to my people of naija, now still on scam matter I won talk about, since we don dey familiar with old strategies wey scammers dey use before, and scammers no won give up, so now scammers are advancing their strategies and technology don come even make the scamming work easier for them to dey AI and chatbot to dey scam people online, as for AI we all know say nothing wey AI no go fit doing for this internet, so no be everything wey see for online be legit now AI dey do most of works so don't allow yourself to be scammed by a scammer all because ehh prove to you say the investment now legit one try do forther reach to avoid stories that touches the heart, and as for chatbot that one dey work Weller for telegram as scammers now dey use chatbot to dey chat with people wey them won scam for online and me and you know say anything wey chatbot dey for do online ehh dey do an Weller, so what are my trying to say no be all chat for telegram wey normal human being dey chat oh some now chatbot dey chat with you so dey very careful make person no use chatbot convince say everywhere good you carry money go put for wetting you no too dey familiar with all because you dey fine wetting to invest on to make money in return, this things now just wetting I won let my naija people know say scammers don upgrade into using AI and chatbot to scam people online make ona dey very careful, and because this internet no dey friendly to anybody. Read this link below you will understand how scammers are using Al to scam people online https://caniphish.com/blog/ai-scamsThis is what Al can do that's why I said no be everything wey you see online be legit, this photo don show wetting scammers dey do to take scam people online, them go make everything look real but no be real. https://engagement.virginia.edu/learn/thoughts-from-the-lawn/20240409-OrebaughAnother example Scammers are creating videos that aren't real and using those videos to convince people the investment is legit and people will put money I lost there money. https://www.itgovernance.eu/blog/en/ai-scams-real-life-examples-and-how-to-defend-against-themHow scammers dey use chatbot scam people for online using telegram.   
|
|
|
|
|
Barikui1
|
True true scammers dy improve on a steady basis, as we dy try to limit their activities by being security conscious, them on their own dy improve daily, but as I see this ur thread, I initially think say you wan tell us how scammers dy us AI use scam person, yes e dy possible but we need a detailed explanation on how, so that I go learn and some other interesting persons fit learn also, because I know say when you as a person know how scammers dy operate, it's impossible for anyone to scam you true that method because you already know what's up.
But that's aside, scammers using chat bot no start today, na something wey them don dy use since even before chat bot system come because them already get reply in place already waiting based on wetin you ask them, just that the chat bot system just make am more easier, but regardless of whatsoever, make we try dy careful in this crypto space because some people source of livelihood na to scam people, and na only wen you lose guard you fit fall victim.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
|
DaNNy001
|
 |
May 19, 2025, 03:45:43 PM |
|
True true scammers dy improve on a steady basis, as we dy try to limit their activities by being security conscious, them on their own dy improve daily, but as I see this ur thread, I initially think say you wan tell us how scammers dy us AI use scam person, yes e dy possible but we need a detailed explanation on how, so that I go learn and some other interesting persons fit learn also, because I know say when you as a person know how scammers dy operate, it's impossible for anyone to scam you true that method because you already know what's up.
But that's aside, scammers using chat bot no start today, na something wey them don dy use since even before chat bot system come because them already get reply in place already waiting based on wetin you ask them, just that the chat bot system just make am more easier, but regardless of whatsoever, make we try dy careful in this crypto space because some people source of livelihood na to scam people, and na only wen you lose guard you fit fall victim.
I always wonder why scammers can sit down and think of creative ways to scam people instead of putting all that mental effort into something that can also be profitable..if you can use ai to scam it means that you can also use it to do something lucrative for yourself..few months ago a Nigerian scammer used ai to copy the voice and somehow use the face of a popular actor to scam a woman in the US of over a billion naira in our currency.. people should do better
|
| ..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
|
CryptSafe
|
 |
May 19, 2025, 06:05:29 PM |

Scammers are very smart and intelligent because they really have ideas on how to do things but the issue is that most times, situations makes themgo into such and when they begin, they find it very hard stopping it because of the money they get from it and the life standard they already started living and all these makes it very difficult for them to make a u turn from it. For instance, hackers could be employed by the government to work for them, but when the government does not have such capacity, they sort themselves out by hacking for survival, and this trend keeps repeating itself, so on and so forth, without any way to remedy the situation.
|
|
|
|
|
Sonia_123
|
 |
May 19, 2025, 11:58:20 PM |
|
Chatboy and other sites wey no genuine, dem don talk am plenty time for this forum for us here on sey make we dey avoid sites wey no legit for us to use in other to prevent scammers and hackers to attack us because e no go good sey we come loss everything wey we don labor for within a short period of time, to these selfish people and so even to download any application na sites or url wey we trust sey dem don register am na him make we dey use get anything wey we want for online, those addresses dem wey we no sure too,make we avoid dem, not even click their because them be danger, even when dem dey give us beta offer, because those scammers dem sabi deceive their customers so that you go answer dem. As the day dey go dem dey develops new strategies and methods wey dem take they scam people,with better machines because dem know sey people don dey know all their ways wey dem dey use, na him make dem dey change make person nor know, so make we careful for anything or new sites wey we see, dem na trap.
|
|
|
|
|
Tungbulu
|
 |
May 20, 2025, 03:47:52 AM |
|
True true scammers dy improve on a steady basis, as we dy try to limit their activities by being security conscious, them on their own dy improve daily, but as I see this ur thread, I initially think say you wan tell us how scammers dy us AI use scam person, yes e dy possible but we need a detailed explanation on how, so that I go learn and some other interesting persons fit learn also, because I know say when you as a person know how scammers dy operate, it's impossible for anyone to scam you true that method because you already know what's up.
Methods to take scam people choke, and even if you already Sabi this one finish, them go fit still easily come up with another method ASAP. Yes, e dey good to wan know those methods in order to fit create awareness for not just yourself, but also others wey dey around you to avoid falling into those scammers trap, but the best thing to do for this space in order to avoid being scammed na to no believe everything them show you online and to avoid being too greedy and desperate to make or double your money because the main thing wey dey mostly make people fall victim of all these scam attempts na greedy, some people know already say these offers are just too good to be true but due to greed and desperation, them go just go and even if you warn them, them go grow deaf ears and na immediately them scam them na e their eyes go open
|
|
|
|
|
|
[/quote] [center][table][tr][td][size=1pt][nbsp] [url=https://bit.ly/bitcointalkrain][font=Arial black][size=24pt][glow=#224,1][color=#224].[i][size=3pt][sup][size=21pt][font=Impact][color=#fff]Rainbet[color=#49F].com[/i].[/td] [td][size=23pt][color=#cce]|[/td] [td][size=2pt] [center][font=arial black][url=https://rainbet.com/raffle][size=16pt][color=#fff][glow=#b82,1][nbsp][nbsp]$20K[nbsp][nbsp][/glow] [size=1pt] [size=7pt][color=#224][font=arial][b]WEEKLY RAFFLE[/td] [td][size=23pt][color=#cce]|[/td] [td][size=2pt] [center][font=arial black][url=https://rainbet.com/daily-race][size=16pt][color=#fff][glow=#224,1][nbsp][nbsp]$25K[nbsp][nbsp][/glow] [size=1pt][nbsp] [size=7pt][color=#224][font=arial][b]DAILY RACE[/td] [td][size=23pt][color=#cce]|[/td] [td][size=2pt] [center][font=arial black][url=https://rainbet.com/weekly-race][size=16pt][color=#fff][glow=#49f,1][nbsp]$100K[nbsp][/glow] [size=1pt][nbsp] [size=7pt][color=#224][font=arial][b]WEEKLY RACE[/td] [td][size=23pt][color=#cce]|[/td] [td][size=2pt] [center][font=arial black][url=https://rainbet.com/monthly-race][size=16pt][color=#fff][glow=#224,1][nbsp]$500K[nbsp][/glow] [size=1pt][nbsp] [size=7pt][color=#224][font=arial][b]MONTHLY RACE[/td] [td][size=23pt][color=#cce]|[/td] [td][size=1pt][nbsp] [url=https://bit.ly/bitcointalkrain][font=Arial black][size=24pt][glow=#49f,1][color=#49f]....[b][size=19pt][sup][size=8pt][font=montserrat,Arial][color=#fff]Play[nbsp]now[/b]....[/td][/tr][/table][/center]
|
|
|
Hatchy
Legendary
Offline
Activity: 1106
Merit: 1186
Hatchy managerial services
|
 |
May 20, 2025, 08:56:36 AM |
|
Well it's no longer a new thing that scammers have been improvising. They now apply advanced technology into their scams. And I've come to know that there's not going to be an end to this. I used to think that only miscreants go into scam just as a short cut. But then it's obvious that graduates are now using it as a means to survive. The Ai scan isn't new as well, it's been there from day one. We just have to be careful and smart avoiding anything that looks too good to be true. You can imagine getting a call from someone of such high status, the question that should be on your mind first is for what reason? Don't just get too excited.
|
|
|
|
|
|
| R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | | | 4,000+ GAMES███████████████████ ██████████▀▄▀▀▀████ ████████▀▄▀██░░░███ ██████▀▄███▄▀█▄▄▄██ ███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███ ██░░░░░░░░█░░░░░░██ ██▄░░░░░░░█░░░░░▄██ ███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ▀████████ ░░▀██████ ░░░░▀████ ░░░░░░███ ▄░░░░░███ ▀█▄▄▄████ ░░▀▀█████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ░░░▀▀████ ██▄▄▀░███ █░░█▄░░██ ░████▀▀██ █░░█▀░░██ ██▀▀▄░███ ░░░▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ |
| | | | | | .
| | | ▄▄████▄▄ ▀█▀▄▀▀▄▀█▀ ▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄ ▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄ ▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀ ▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀ █░░██████░░█ █░░░░▀▀░░░░█ █▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█ ▄░█████▀▀█████░▄ ▄███████░██░███████▄ ▀▀██████▄▄██████▀▀ ▀▀████████▀▀ | . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀ ███▀▄▀█████████████████▀▄▀ █████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀ ███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀ ████████████░███████▀▄▀ ████████████░██▀▄▄▄▄▀ ████████████░▀▄▀ ████████████▄▀ ███████████▀ | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄ ▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄ ▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄ ███░████░░░░░▀██░████░███ ███░████░█▄░░░░▀░████░███ ███░████░███▄░░░░████░███ ▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀ ▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀ ▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ ▀▀███████▀▀ | | OFFICIAL PARTNERSHIP SOUTHAMPTON FC FAZE CLAN SSC NAPOLI |
|
|
|
|
BitBakerr1
|
 |
May 20, 2025, 02:20:51 PM |
|
True true scammers dy improve on a steady basis, as we dy try to limit their activities by being security conscious, them on their own dy improve daily, but as I see this ur thread, I initially think say you wan tell us how scammers dy us AI use scam person, yes e dy possible but we need a detailed explanation on how, so that I go learn and some other interesting persons fit learn also, because I know say when you as a person know how scammers dy operate, it's impossible for anyone to scam you true that method because you already know what's up.
Methods to take scam people choke, and even if you already Sabi this one finish, them go fit still easily come up with another method ASAP. Yes, e dey good to wan know those methods in order to fit create awareness for not just yourself, but also others wey dey around you to avoid falling into those scammers trap, but the best thing to do for this space in order to avoid being scammed na to no believe everything them show you online and to avoid being too greedy and desperate to make or double your money because the main thing wey dey mostly make people fall victim of all these scam attempts na greedy, some people know already say these offers are just too good to be true but due to greed and desperation, them go just go and even if you warn them, them go grow deaf ears and na immediately them scam them na e their eyes go open See eh this days this scammers dey use juju and no matter how you wise reach if they use juju for you it is finished na anything then tell you you go do, e get one time like that way them jam my papa them call am for phone con tell am say e get one company way won employ am say make en send money make them secure the job for am en con tell them say e no get money oo them say make en go borrow immediately na so my papa go borrow money oo as en won send am for them en brother con come house con tell am say na who en won send money en no gree talk since that one na juju man en con hit my papa hand for body na so the juju way those people use for my papa body comot e no con send the money again and according to am en say en no no watin en dey do again oo. This scam something done reach another level oo make we just dey pray say God no go gree make them come our way oo because watin boys they do na eh hummmm. This AI self na small thing na this juju won dey fear me so abeg make we dey always pray.
|
|
██ ██ ██████ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ██████ ██ ██ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ██████████████ THE #1 SOLANA CASINO
██████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | [ [ | 5,000+ GAMES INSTANT WITHDRAWALS | ][ ][ | HUGE REWARDS VIP PROGRAM | ] ] | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████████████████████████████████████████████████ PLAY NOW ████████████████████████████████████████████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
|
|
|
Africolo
Sr. Member
  
Offline
Activity: 574
Merit: 426
God danm it 1x2
|
 |
May 20, 2025, 04:13:18 PM |
|
Well it's no longer a new thing that scammers have been improvising. They now apply advanced technology into their scams. And I've come to know that there's not going to be an end to this. I used to think that only miscreants go into scam just as a short cut. But then it's obvious that graduates are now using it as a means to survive. The Ai scan isn't new as well, it's been there from day one. We just have to be careful and smart avoiding anything that looks too good to be true. You can imagine getting a call from someone of such high status, the question that should be on your mind first is for what reason? Don't just get too excited.
Trust me, there are more comprehended easier ways to escape scamming proceeds and also enchancing our golden opportunities to win big in the system. We know how difficult it's been for most of us that doesn't have obtained a good principle to stay on a single profile, now look at us, we're losing and becoming preys for these predators in the system. We learn everyday, and also choose to practice what we've learnt or choose to stay dormant and not grow. Scammers are everywhere, we just have to be extremely careful when dealing with the space. Ofcourse scammers can go to any length to lure anyone.
|
|
|
|
|
rachael9385
|
 |
May 20, 2025, 09:27:08 PM Last edit: May 21, 2025, 05:43:17 AM by rachael9385 |
|
As the years goes by scammers thinking of new ways to defraud people, they have gone beyond bank scams and email scams and now they are using artificial intelligence. These videos and images they create are used to decieve others, it's mainly used for impersonation. These scams are not Only done by people in Nigeria there are people that people in India that do this too. Internet fraud only gets worse overtime
|
| ..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
|
Abbatty
|
 |
May 21, 2025, 02:18:28 AM |
|
Well it's no longer a new thing that scammers have been improvising. They now apply advanced technology into their scams. And I've come to know that there's not going to be an end to this. I used to think that only miscreants go into scam just as a short cut. But then it's obvious that graduates are now using it as a means to survive. The Ai scan isn't new as well, it's been there from day one. We just have to be careful and smart avoiding anything that looks too good to be true. You can imagine getting a call from someone of such high status, the question that should be on your mind first is for what reason? Don't just get too excited.
Just as the world keeps advancing that's just the same same way scammers have been evolving too. You will be surprised to see how far they have gone with scams and how good they are in it, the reason why Dem de very good and use sophisticated means na because most of them are graduates wey no get job to do and end up being a scammer to survive. I know say this country no de fair at all and plenty job opportunities no de but even at that e no mean say people go choose scamming as means of lively hood. As scammers de advance we self supposed de advance with our security, we should always stay vigilant and cautious with how we interact with people online. The thing is if they can't contact you then it will be difficult to become a victim or target so we should avoid Interaction with unknown people and always verify things before engaging in them.
|
|
|
|
|
Sonia_123
|
 |
May 21, 2025, 11:41:48 PM |
|
Greetings to my people of naija, now still on scam matter I won talk about, since we don dey familiar with old strategies wey scammers dey use before, and scammers no won give up, so now scammers are advancing their strategies and technology don come even make the scamming work easier for them to dey AI and chatbot to dey scam people online, as for AI we all know say nothing wey AI no go fit doing for this internet, so no be everything wey see for online be legit now AI dey do most of works so don't allow yourself to be scammed by a scammer all because ehh prove to you say the investment now legit one try do forther reach to avoid stories that touches the heart, and as for chatbot that one dey work Weller for telegram as scammers now dey use chatbot to dey chat with people wey them won scam for online and me and you know say anything wey chatbot dey for do online ehh dey do an Weller, so what are my trying to say no be all chat for telegram wey normal human being dey chat oh some now chatbot dey chat with you so dey very careful make person no use chatbot convince say everywhere good you carry money go put for wetting you no too dey familiar with all because you dey fine wetting to invest on to make money in return, this things now just wetting I won let my naija people know say scammers don upgrade into using AI and chatbot to scam people online make ona dey very careful, and because this internet no dey friendly to anybody. Read this link below you will understand how scammers are using Al to scam people online https://caniphish.com/blog/ai-scamsThis is what Al can do that's why I said no be everything wey you see online be legit, this photo don show wetting scammers dey do to take scam people online, them go make everything look real but no be real. https://engagement.virginia.edu/learn/thoughts-from-the-lawn/20240409-OrebaughAnother example Scammers are creating videos that aren't real and using those videos to convince people the investment is legit and people will put money I lost there money. https://www.itgovernance.eu/blog/en/ai-scams-real-life-examples-and-how-to-defend-against-themHow scammers dey use chatbot scam people for online using telegram.    Make we always dey vigilant to avoid story that touch, because ones you go enter these scammers them hand you go regret am because scammers dey find way by all means to make people fall their victims, since them want to the dupe plenty people mainly the new comers dem wey nor know the market at all go fall for them, so make we avoid sites wey nor never dey popular or wey you no trust. Use sites and url wen dey registered.
|
|
|
|
|
Davidvictorson
|
 |
May 21, 2025, 11:51:13 PM |
|
Scammers make put in a lot of effort to make their scams to be so realistic and believable. They are not different from the average Joe. They know or guess the vulnerabilities of their victims and exploit it. However what we don't know is that they, the scammers have their own vulnerabilities too. And that vulnerability is the power of knowledge. The average Joe, may only know about 2 factor authentication as their security but it goes more than that. Scammers will make you an offer that is almost too good to refuse and that is like their first bait. Once you accept to have a conversation with them , you enter in to more traps. Your knowledge is what they fear. Once you have it, they re powerless. Upgrade your knowledge on security and you will not fall victims to them.
|
| 2UP.io | │ | NO KYC CASINO | │ | ██████████████████████████ ████████████████████████ ████████████████████████ ████████████████████████ ████████████████████████ ████████████████████████ ████████████████████████ ████████████████████████ ████████████████████████ ████████████████████████ ████████████████████████ ████████████████████████ ██████████████████████████ | ███████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████ FASTEST-GROWING CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK ███████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████ | ███████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ ███████████████████████████ | │ |
| │ | ...PLAY NOW... |
|
|
|
|
Josefjix
|
 |
May 22, 2025, 08:15:26 PM |
|
Trust me, there are more comprehended easier ways to escape scamming proceeds and also enchancing our golden opportunities to win big in the system. We know how difficult it's been for most of us that doesn't have obtained a good principle to stay on a single profile, now look at us, we're losing and becoming preys for these predators in the system. We learn everyday, and also choose to practice what we've learnt or choose to stay dormant and not grow. Scammers are everywhere, we just have to be extremely careful when dealing with the space. Ofcourse scammers can go to any length to lure anyone.
Scammer plenty pass real companies nowadays, almost every unknown person or claiming to be chatting with you is a scammer, infact, some coins listed on Bybit for trading are also a scammer in one way or the other. This space has become very large and new ideas, innovations are emerging everyday, so new scammers are upgrading too. If you want to escape been scammed on any site or through any chat, it's either you've been a scammer before or you are sure of the correct site admin you are chatting with. If you are a scammer before, it's easier to detect lies because you often know the tricks used by you guys and so it's not new to you.
|
|
|
|
|
Pablo-wood
|
 |
May 22, 2025, 08:47:53 PM |
|
Those scammers dey update themselves steady with strategies. As the crypto world dey very vast and technical those guys they navigate through different route just to knack maga wetin no good. One get dey smart for this crypto world to avoid becoming their victim.
Recently I discover say even the decentralised world nigas done advance excess dey penetrate people pass phrase dey steal funds. Most of this third party dapps wey them dey share as link for telegram most of them na phishing links and once person go em wallet browser paste am them done get access to that wallet.
|
|
|
|
|
rachael9385
|
 |
May 22, 2025, 09:29:54 PM |
|
Well it's no longer a new thing that scammers have been improvising. They now apply advanced technology into their scams. And I've come to know that there's not going to be an end to this. I used to think that only miscreants go into scam just as a short cut. But then it's obvious that graduates are now using it as a means to survive. The Ai scan isn't new as well, it's been there from day one. We just have to be careful and smart avoiding anything that looks too good to be true. You can imagine getting a call from someone of such high status, the question that should be on your mind first is for what reason? Don't just get too excited.
You are right, people who are educated are now going into scam, I'm not giving an excuse for such a vice but this is as a result of a failed government. After people have gone through the university studying a course of three to five years then running other programs they are not given even a single hope to get a job. Most of them are being pushed into it because they don't seem to have much of a choice. The government should do better
|
| ..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
|
Mr Reporter
|
 |
May 22, 2025, 09:48:22 PM |
|
See make we talk the real truth I just feels say in as much say crypto still dey life, this scammer are not ready to back out that just the fair truth we should no, our own be say make our eyes always dey alerted to fit see them coming, and let always keep a side eyes on them because honestly speaking those guys out their are really good to smart. And cheaking for their daliy scam update they just good so make we self dey put body to learn from peoples that have been scammed so to learn how to save gaurd your self because yours might be waiting for you at your door.
|
|
|
|
|
DaNNy001
|
 |
May 22, 2025, 10:25:17 PM |
|
Scammers make put in a lot of effort to make their scams to be so realistic and believable. They are not different from the average Joe. They know or guess the vulnerabilities of their victims and exploit it. However what we don't know is that they, the scammers have their own vulnerabilities too. And that vulnerability is the power of knowledge. The average Joe, may only know about 2 factor authentication as their security but it goes more than that. Scammers will make you an offer that is almost too good to refuse and that is like their first bait. Once you accept to have a conversation with them , you enter in to more traps. Your knowledge is what they fear. Once you have it, they re powerless. Upgrade your knowledge on security and you will not fall victims to them.
Well said, ignorance is the main reason why people fall victims to scammers... keeping yourself educated would save you from a lot of trouble, this is the reason why those fraudsters that are into bank scams gets furious when they call you and you seem to know their end game, some even insult you lol.. people who are ignorant of this end up sending their bank details to them.. always keep yourself updated
|
| ..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Smartvirus
Legendary
Online
Activity: 2128
Merit: 1312
Need a campaign manager? Contact SVM [Now Open]
|
I always wonder why scammers can sit down and think of creative ways to scam people instead of putting all that mental effort into something that can also be profitable..if you can use ai to scam it means that you can also use it to do something lucrative for yourself..few months ago a Nigerian scammer used ai to copy the voice and somehow use the face of a popular actor to scam a woman in the US of over a billion naira in our currency.. people should do better
The answer to this Dey dead simple,,, scammers Dey after quick wealth and are in it for the competition. On top of that, these people get one kind patience in pursuing watin them want o, them no Dey wan gree even when you don catch them. Them fit even push you go give another person to continue to Dey work you Dey go. Something way go surprise you be say, these guys are very smart, them get quick thinking and fit easily learn something. Sadly, them no gree learn something way go keep them from living the life of crime.
|
|
|
|
|
CryptSafe
|
 |
May 23, 2025, 12:38:02 PM |
|
Scammers make put in a lot of effort to make their scams to be so realistic and believable. They are not different from the average Joe. They know or guess the vulnerabilities of their victims and exploit it. However what we don't know is that they, the scammers have their own vulnerabilities too. And that vulnerability is the power of knowledge. The average Joe, may only know about 2 factor authentication as their security but it goes more than that. Scammers will make you an offer that is almost too good to refuse and that is like their first bait. Once you accept to have a conversation with them , you enter in to more traps. Your knowledge is what they fear. Once you have it, they re powerless. Upgrade your knowledge on security and you will not fall victims to them.
Well said, ignorance is the main reason why people fall victims to scammers... keeping yourself educated would save you from a lot of trouble, this is the reason why those fraudsters that are into bank scams gets furious when they call you and you seem to know their end game, some even insult you lol.. people who are ignorant of this end up sending their bank details to them.. always keep yourself updated Ignorance is indeed a disease to say, but when one is in the know of how things are done, they do not fall victim to any scam that comes their way. Scammers are wise and smart as well, they know when they ask you a question on call if you are knowledgeable to discard them but if not they would continue and in some cases, they even call back to continue with conversation because they know you have no clues and not informed of their acts, so they take advantage of you to undo you. It takes a level of research and constant surfing the internet to get updated, but not many people have the time to do such for reasons best known to them. In order to stay safe, it would be nice one keep themselves updated with the current happenings in society so they are not taken unawares.
|
|
|
|
|