rachael9385 (OP)
|
 |
June 16, 2025, 01:11:03 PM |
|
Good day my country Pipo, how Una weekend goes? Hope una dey enjoy this current week also?
Anyway, no body for here dey talk about D thing way dey happen for Africa based on Ibrahim Traoré, the president of Burkina faso as em dey try to unite African countries together and for us to chase all this colonizers.
First of all, this Ibrahim Traoré (the current president of Burkina faso), dem give birth to am March 14th/1988 and em become the Burkina faso president around 2022 and dis nah just 2yesrs em don dey that position as president. If you check em age you go see say nah one of the youngest president in Africa.
Burkina faso no dey under democracy but under military rules, and with that force of military, the country don take over their mineral resources and them also stop tourism attacks too and based on the news, the president dey try to remove em county from France colony (as nah France nai colonies them). But the interesting part of the matter be say Ibrahim Traoré dey try align with Russia.
One of the plans of this guy (Ibrahim) nah to unite the whole Africans together. And to make Africans get power over our own mineral resources. Actually, watin em dey try do dey right, and many pipo from outside Africa and inside Africa dey support am.
So my question be say, this thing way dis guy (Ibrahim) dey try do, you support am? And Nigerian government go also agree to am?
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Liliana1304
Member

Online
Activity: 279
Merit: 43
|
 |
June 16, 2025, 01:34:21 PM |
|
First of all, e for good make you for drop link to at least help others know more about this thing and fit contribute to am more. Here nah the link; https://www.google.com/amp/s/www.bbc.com/news/articles/c1egely9v3go.ampThis development nah well thought one but make we no lie, this approach by Ibrahim look somehow. Wetin make me talk this one? Him wan liaise with Russia to help build the nation further and to totally eliminate anything wey look like imperialism and neo- colonialism but which assurance e get say Russia no go do the same thing wey France do them? That's to enslave them. According to am, him don tire to dey allow these colonial masters to dey use them like puppets but this him action no go cost am in the long run because I bet you, those our leaders wey allow the white man access into their lands, if say them know them for no accept the sweet mouth this people bring come so if e get to that point, how him wan take stop am?
|
|
|
|
Doan9269
|
 |
June 16, 2025, 02:17:16 PM |
|
This makes me to remember this statement that freedom is not given, it is taken, most of these African countries were all sleeping and facing one direction, I like the kind mind and inspiration in that man's heart, fighting for his people to take away western power back to the people and be in control of their resources, not like the way over the years this foreigners have been controlling their rules and using their resources in exchange for developments given, despite all these, they are never done with the incidence of terrorism and there have ever been increasing crime rate and poverty level.
Ibrahim Taoré is preaching all about freedom in a developed world, some of these things we give to foreigners to handle for us have been more beneficial to them than us, they used war and attacks to keep sponsoring Insurgencies and we don't even know the reason behind all these, yet we remained subjective to our tormentors in disguise, this guy is taking a complete change in way of governanc, leadership and power, he's not only doing this for his people, but for the entire Africans, for them to see what has been at stake for long which should stop, being a slave in your own country is the worst deprivation of human rights for freedom, I wish him well and success in his leadership.
|
|
|
|
rachael9385 (OP)
|
 |
June 16, 2025, 03:09:30 PM Last edit: June 16, 2025, 03:46:41 PM by rachael9385 |
|
This development nah well thought one but make we no lie, this approach by Ibrahim look somehow. Wetin make me talk this one? Him wan liaise with Russia to help build the nation further and to totally eliminate anything wey look like imperialism and neo- colonialism but which assurance e get say Russia no go do the same thing wey France do them? That's to enslave them.
well, before going further, you can visit this link for more details.Well, if you ask me I go say this one nah one of the risk way a freedom fighter need to take just to get allies so that you go fit get supporters from different plapces. But that one no means say you go fully trust am, because small thing fit bring betrayal. Three days ago, after I listen to Ibrahim speech finish, I con imagine say if we as Nigerian get this kind young leader way dey think outside the box at least we no go dey suffer from insecurity anymore. Just imagine way tin happen some days ago for Benue state because of insecurity. Life's was lust and till no, the government ko dey take action to fine the tourist them.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Uhwuchukwu53
|
 |
June 16, 2025, 03:40:43 PM |
|
Op I will first and foremost comprends this your post and recommend it as a good one, I really pitty myself knowing the age of this Burkina Faso president and the impact his making to his nation me having done what I need do, that apart. Just as many have talk about our government it clear that we claimed we have leaders but rulers even the rulers are not ruling but killing it citizens instead, I wonder what a true leadership will be other than what the Burkina Faso president is doing to better his nation even at point of been military rule and that of civilian rule where so are lost in different state every day without government intervention but only seeking power grabbing for re-election issuing State of emergency where is not necessary while leaving the required necessary, the Burkina Faso president is working hard but let see how the his good work and nature will manifest it because his enemies are not sleeping as they will plot house hold betrayal.
|
|
|
|
Callido
|
 |
June 16, 2025, 04:21:45 PM |
|
So my question be say, this thing way dis guy (Ibrahim) dey try do, you support am? And Nigerian government go also agree to am?
Great revolution is happening in Burkina Faso, only leaders who prefer to continue stealing and looting public funds won't be in support of Burkina Faso. I am in support of the movement despite being a military rule, the way Traoré has cautioned the wrong deeds, citizens are still able to enforce their rights, freedom to go about things without any bias, it is the best system of government Burkina Faso will wish for. The Nigeria government won't say something because they won't like any comparison between them and president of Burkina Faso, it is a big shame and one thing can be true about Nigerian government, despite seeing what another African country is doing to better their country, they won't loosen their grip causing this hardship. Our redemption might come maybe after another 4 years after 2027 election.
|
|
|
|
Liliana1304
Member

Online
Activity: 279
Merit: 43
|
 |
June 16, 2025, 05:27:59 PM |
|
well, before going further, you can visit this link for more details.Well, if you ask me I go say this one nah one of the risk way a freedom fighter need to take just to get allies so that you go fit get supporters from different plapces. But that one no means say you go fully trust am, because small thing fit bring betrayal. Nah true you reason for here oh but what if this man with time go come loose guard then begin to trust this people unto say them fit give am some form of assurance say them go be beta partners and allies, say them dey different from the France people because I read say president Macron dey para for this action wey Traore take since to am, nah just hypocrites wey the Russians be. Nah to just dey look Sha because I feel say if this deal work out e go help bolster not just their economy, but so many other sectors go grow and you dey wonder if the Nigerian govt go fit take a cue from this move by Ibrahim Traore? E no dey impossible but the question nah them go gree allow corruption leave them for hand since all of them get wetin them dey benefit.
|
|
|
|
Marykeller
|
 |
June 17, 2025, 09:55:58 AM |
|
So my question be say, this thing way dis guy (Ibrahim) dey try do, you support am? And Nigerian government go also agree to am?
I doubt if our Nigeria government go agree to am, for our country to be govern by military regime and for us to separate ourselves entirely from Britain wey colonize us. Cos these Britain people no go let wetin dem d gain from Nigeria as a country. cutting off from Britain go hard because Britain know wetin d stand to lose if Nigeria be taken over by force by military. So, em no go an easy journey if na that one cos d force wey d hold Nigeria government to be their decision makers in terms of governance(presidency) no be here. It will be hard for Nigeria government to break free from am as Burkina Faso succeed in breaking free from France with the help of Russia. Anyway, I just believe someday, somehow, the wave of change go happen for our country. And those people wey don hold our country for ransom for long, we go separate from them, to be free like birds to have our resources controlled by ourselves without Westerners doing that for us.
|
▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌░▄░░█████▀░░██████ ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████ ███░░▌██░░▄░░▄█████████ ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████ ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███ ██████████████▄▄░░░▄███ ▀█████████████████████▀ ▀▀█████████████████▀▀ | ..Rainbet.com.. CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK | | | █▄█▄█▄███████▄█▄█▄█ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ █████▀█▀▀▄▄▄▀██████ █████▀▄▀████░██████ █████░██░█▀▄███████ ████▄▀▀▄▄▀███████ █████████▄▀▄███ █████████████████ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ | | | |
▄█████████▄ █████████ ██ ▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄ ▀██░▐█████▌░██▀ ▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄ ▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀ ▀█▀░▀█▀
| 10K WEEKLY RACE | | 100K MONTHLY RACE | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
Sexylizzy2813
|
 |
June 17, 2025, 11:11:10 PM Last edit: June 17, 2025, 11:21:35 PM by Sexylizzy2813 |
|
This news when I first see am I no think say this man I mean the Burkina Faso president Ibrahim go take the matter reach this far as to bring African Countries together to control things wey we get as the mineral resources wey Op talk, good idea good move but I believe say e go still get people wey no go want this man to go far with the plan. Politicians wey hear this move some go vex because we know say some of these politicians get nonsense plans for the citizens no matter how bad e be make the poor masses take am like that as long as them the politicians go gain pass e no matter, na politicians thinking be that but this energy wey this Ibrahim put for this positive move go good only if all the African Countries I mean the top men for each African Countries join hands together speak one voice for this thing to work but without that e no go work my brother, I pray make things work without problem. I believe say the ones wey no like am go wan try to comot Ibrahim for that position but God dey.
Support PIGIN For Our Local Board...
|
|
██ ██ ██████ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ██████ ██ ██ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ██████████████ THE #1 SOLANA CASINO
██████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | [ [ | 5,000+ GAMES INSTANT WITHDRAWALS | ][ ][ | HUGE REWARDS VIP PROGRAM | ] ] | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████████████████████████████████████████████████ PLAY NOW ████████████████████████████████████████████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
|
|
|
rachael9385 (OP)
|
 |
June 19, 2025, 03:51:38 PM |
|
well, before going further, you can visit this link for more details.Well, if you ask me I go say this one nah one of the risk way a freedom fighter need to take just to get allies so that you go fit get supporters from different plapces. But that one no means say you go fully trust am, because small thing fit bring betrayal. Nah true you reason for here oh but what if this man with time go come loose guard then begin to trust this people unto say them fit give am some form of assurance say them go be beta partners and allies, say them dey different from the France people because I read say president Macron dey para for this action wey Traore take since to am, nah just hypocrites wey the Russians be. Nah to just dey look Sha because I feel say if this deal work out e go help bolster not just their economy, but so many other sectors go grow and you dey wonder if the Nigerian govt go fit take a cue from this move by Ibrahim Traore? E no dey impossible but the question nah them go gree allow corruption leave them for hand since all of them get wetin them dey benefit. I actually believe say the Burkina faso president "Ibrahim" dey very smart to know when to dance and when to stop. Normally, if you ask me when Ibrahim dey seek alliance with Putin I go say nah because Ibrahim won use am achieve something, but Putin no kno. Anyway like you done talk about already say make we wait to see how the things goes. On the other hands according to the news say Ibrahim don escape several assassinations and we all know say nah the French Pipo and the USA dey plan all those things. But I pray make em achieve em goal for em country. But truth be told say if all African countries jo dey united and support Burkinaa faso e go hard for am some how.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Marvelockg
Sr. Member
  
Offline
Activity: 588
Merit: 353
Swap your crypto anonymously!
|
 |
June 19, 2025, 05:06:51 PM |
|
So my question be say, this thing way dis guy (Ibrahim) dey try do, you support am? And Nigerian government go also agree to am?
there is nothing wrong about seeking for a revolution as this as a nation and it gets even easier when the person that is championing such revolution is the president of a country who has the ability of making key decision that will tell on how successful or not such a movement can be. the big issue then is, can Nigeria buy into such a thing? the answer will always remain NO. Even without the effect of the colonial master, our aged leaders are even more of a problem to us than them. how many times have we been ill treated by our own people as though they are foreigner? the killing that is happening in the county, are they planned by external persons or it is orchestrated by our very own people? Africa has a very long way to go regarding whatever redemption she seeks to get, until they get it right first of all with the kind of leaders they allow to lead them, with or without the colonial masters, there will not be any form of serious change that is brought about within us. i have observed how some of our people are going about this whole revolution and obviously, it does not in any way look like one that will yield positive result in the long run. it is not just about clamoring for revolution. if we do not have a plan in place as to the replacement we seek for, then we might just end up making fruitless noise that will not yield a single result.
|
|
|
|
rachael9385 (OP)
|
 |
June 20, 2025, 05:51:29 PM |
|
So my question be say, this thing way dis guy (Ibrahim) dey try do, you support am? And Nigerian government go also agree to am?
there is nothing wrong about seeking for a revolution as this as a nation and it gets even easier when the person that is championing such revolution is the president of a country who has the ability of making key decision that will tell on how successful or not such a movement can be. the big issue then is, can Nigeria buy into such a thing? the answer will always remain NO. From the beginning wey I see dis tin, I myself already know say the kind of leaders way we get no go agree to do the same as dis Ibrahim guy dey do. I really believe say e get watin dis out old leaders dey benefit from the whites wey them no dey tell us, becuz if nah the other day round Dem for don talk taytay. As e stance now, make we just hope say tins go well for Burkina faso, becuz if the plans way Ibrahim get work well, I dey sure say oda Africa countries go join am.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Africolo
Full Member
 
Offline
Activity: 251
Merit: 230
God danm it 1x2
|
 |
June 25, 2025, 05:37:49 PM |
|
From the beginning wey I see dis tin, I myself already know say the kind of leaders way we get no go agree to do the same as dis Ibrahim guy dey do. I really believe say e get watin dis out old leaders dey benefit from the whites wey them no dey tell us, becuz if nah the other day round Dem for don talk taytay. As e stance now, make we just hope say tins go well for Burkina faso, becuz if the plans way Ibrahim get work well, I dey sure say oda Africa countries go join am.
You know say this life no hard? We just do the necessary important things and also make sure say we de make positive growth on our ends. Omo many many things de sup for the country. But weytin man go do na? We no go do anything other than settling for what's meant for us and do our possible best to make sure say we de flow well for the country when it comes to resources. We get better jobs, provide the necessary wants and needs for our family, we focused on our lives also. Nigeria are giant of Africa and no be for only mouth.we know say the country de battle different social vices and also corruption between the leaders. They get too carry away by the huge stipends crossing their path. We can now confidently compare other Africa countries with Nigeria, weytin de sup, why this country no de move forward na, I don't tire to dey complain oh because life no funny again for the common man.
|
|
|
|
|