Bitcoin Forum
June 26, 2025, 04:43:49 PM *
News: Pizza day contest voting
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: We need to dey careful!!!  (Read 86 times)
Sexylizzy2813 (OP)
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 980
Merit: 510



View Profile
June 23, 2025, 11:25:36 AM
Last edit: June 23, 2025, 09:30:35 PM by Sexylizzy2813
 #1

E get how this our country dey infact the world, becos the kind yama yama things wey dey happen wey no suppose to happen.
For our country e get how things don be wey be say everything na the government we go blame (I understand) butwetin I wan know na how private and careful we dey with things we do or talk and how we mistakenly lick out informations through calls for public about ourselves becos sometimes na we dey take our hands take invite kidnappers, thief people them and every bad people them, I wan know...we dey always dey careful? Like You wey dey read this post now YOU dey always dey careful say your surroundings no make sense to voice out some kind important information?
For my area I dey hear one woman just dey make one harmless call (to her oh) but wetin she dey mention with her mouth eh, she forget say no be inside house she dey and her voice no need mic for the next person to her am "I have about a million in my account and I gave sister Justina 3k for the contribution" and all that, e no make sense, the amount of money she dey mention too large and e con be say she be pastor...imagine say bad people dey around dey hear her when she dey make the call, how e for be for her?
Make I no talk too much...I wan know how private and careful we dey with calls wey we dey make for public becos e get people wey dey wey sabi shout when them dey make calls...as e be so na we Nigerians dey most times dey do wey bad things dey happen to us but na government go take the blame... Make I ask again, how private you dey with your calls and informations you dey share with the next person you dey talk with for phone especially when you dey for public place about yourself?

Support PIGIN For Our Local Board...











██
██
██████
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT
██████
██
██
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████████████
 
 TH#1 SOLANA CASINO 
██████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
[
[
5,000+
GAMES
INSTANT
WITHDRAWALS
][
][
HUGE
   REWARDS   
VIP
PROGRAM
]
]
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████████████████████████
 
PLAY NOW
 

████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
Majestic-milf
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1218
Merit: 657


View Profile
June 23, 2025, 09:35:32 PM
 #2

 This matter you bring up look common but nah something we no need to take for granted. We dey hear of scammers wey don full everywhere and don dey even dey wise up for their operations but sometimes with the way we go dey careless about the information wey dey give out when we dey on call or dey discuss with people, we go just forget say this bad belle people fit pick up valuable information about us and use am to our detriment.
 No be say person no go talk for public or anything oh but I believe say wetin you dey try warn against nah to dey mindful, knowing say the next person fit utilize the information.
Roseline492
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 700
Merit: 504


WINNER OF NAIJA BOARD COOKING CONTEST


View Profile WWW
June 23, 2025, 10:02:09 PM
 #3

Is a very good advice and e make sense make people way get this habits to read this because a lot of things way we feel is too common go fit comot person clothes for body, the truth is that those who would be listening to you will not hear about how the person is managing before raising such amounts of money but the only thing they would be thinking is that for the person to call this huge money means that they have a lot more, so make people no they too they loud when them they on call or even if say them go they loud but make e no be money discussions make eyes no enter them, so actually there are some people I usually see how they talk on a public transit I get surprised because they talk as if they are on their home.

 
█▄
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Sexylizzy2813 (OP)
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 980
Merit: 510



View Profile
June 23, 2025, 10:31:05 PM
Last edit: June 24, 2025, 09:29:44 AM by Sexylizzy2813
 #4

This matter you bring up look common but nah something we no need to take for granted. We dey hear of scammers wey don full everywhere and don dey even dey wise up for their operations but sometimes with the way we go dey careless about the information wey dey give out when we dey on call or dey discuss with people, we go just forget say this bad belle people fit pick up valuable information about us and use am to our detriment.
 No be say person no go talk for public or anything oh but I believe say wetin you dey try warn against nah to dey mindful, knowing say the next person fit utilize the information.

Yes oh, ok look how some people go dey make call dey laugh dey talk things wey some people go hear dey shock me at times but to the caller nothing spoil like nothing go happen, e good make we dey always stay positive even the way we think but my sister no be for where all these bad bad people dey oh, their eyes dey shine like say na you be the cos of their problem. E get how you go let out information wey sound some how harmless the next man don carry am arrange for you and if you no notice them fit follow you reach where you dey just to know your address to know when and how to attack.


Is a very good advice and e make sense make people way get this habits to read this because a lot of things way we feel is too common go fit comot person clothes for body, the truth is that those who would be listening to you will not hear about how the person is managing before raising such amounts of money but the only thing they would be thinking is that for the person to call this huge money means that they have a lot more, so make people no they too they loud when them they on call or even if say them go they loud but make e no be money discussions make eyes no enter them, so actually there are some people I usually see how they talk on a public transit I get surprised because they talk as if they are on their home.

I just like the way you wash this your tori...no be lie you talk, e go dey sweet for voice but nobody go want make important information of am go meet unknown person, wetin I mean be say e fit not be the person wey we dey see wey dey make the call na the other person wey dey receive the call go enter the wahala becos of him friend carelessness.
Nothing bad say people dey loud for phone calls oh but na wetin dey come out be the issue. For where I been stay for diobu, e get one man wey ordinary call you go hear him voice like say him dey quarrel with person, no be say the person ear pierce dey worry or the person no dey hear well, na so the man dey and I wonder if this man fit keep secrets wey person tell am for phone and when e come be say na money how this man go do, no be to put person for one chance? This thing we plenty wey dey do am but make we worry about who dey listen.

Support PIGIN For Our Local Board...











██
██
██████
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT
██████
██
██
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████████████
 
 TH#1 SOLANA CASINO 
██████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
[
[
5,000+
GAMES
INSTANT
WITHDRAWALS
][
][
HUGE
   REWARDS   
VIP
PROGRAM
]
]
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████████████████████████
 
PLAY NOW
 

████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
Futurexxx
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 266
Merit: 138


CRYPTO ⇄ CRYPTO █ No KYC / AML


View Profile
June 24, 2025, 07:47:51 AM
 #5

This matter you bring up look common but nah something we no need to take for granted. We dey hear of scammers wey don full everywhere and don dey even dey wise up for their operations but sometimes with the way we go dey careless about the information wey dey give out when we dey on call or dey discuss with people, we go just forget say this bad belle people fit pick up valuable information about us and use am to our detriment.
 No be say person no go talk for public or anything oh but I believe say wetin you dey try warn against nah to dey mindful, knowing say the next person fit utilize the information.
What you guys have said here are very much valid because we live in a terrible society where evil has now becomes the order of the day, but for us to stay safe, we really need to be mindful of the kind of information we give out, sometimes we do it without our knowledge, that's why when talking in public, we just have to pay attention to ourselves and the kind of things we say because people can't attack what they don't know about, so that being said, op you have really done well for raising such a topic because it might look very common to many but it's not common because the world is wicked.

Majestic-milf
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1218
Merit: 657


View Profile
June 24, 2025, 02:23:50 PM
 #6


What you guys have said here are very much valid because we live in a terrible society where evil has now becomes the order of the day, but for us to stay safe, we really need to be mindful of the kind of information we give out, sometimes we do it without our knowledge, that's why when talking in public, we just have to pay attention to ourselves and the kind of things we say because people can't attack what they don't know about, so that being said, op you have really done well for raising such a topic because it might look very common to many but it's not common because the world is wicked.
Nah small wicked? I remember when I bin dey younger, no be like say bad things and people bin no dey exist oh but e no dey as widespread as e be now. This days you no fit know who you dey tell your personal life matter to again because them fit no dey wish you well. The bottom line nah to just dey vigilant and always put our safety first.
Roseline492
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 700
Merit: 504


WINNER OF NAIJA BOARD COOKING CONTEST


View Profile WWW
June 24, 2025, 10:51:54 PM
 #7

Is a very good advice and e make sense make people way get this habits to read this because a lot of things way we feel is too common go fit comot person clothes for body, the truth is that those who would be listening to you will not hear about how the person is managing before raising such amounts of money but the only thing they would be thinking is that for the person to call this huge money means that they have a lot more, so make people no they too they loud when them they on call or even if say them go they loud but make e no be money discussions make eyes no enter them, so actually there are some people I usually see how they talk on a public transit I get surprised because they talk as if they are on their home.

I just like the way you wash this your tori...no be lie you talk, e go dey sweet for voice but nobody go want make important information of am go meet unknown person, wetin I mean be say e fit not be the person wey we dey see wey dey make the call na the other person wey dey receive the call go enter the wahala becos of him friend carelessness.

What you are saying is true but I don't think it can happen on every cases because the person who is receiving the call might not be in trouble because the person that should do all the saying is the person that makes the calls, for example you no say when person call you about something na mostly listen na you go do while the other person go yam everything, so actually na the person way put the call go get the wahala pass, although sometimes the receiver might be the kind of person that's usually too loud to even spill more than the person that called and unfortunately get to the wrong people.

 
█▄
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Hewlet
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 686
Merit: 306



View Profile
June 25, 2025, 07:57:55 AM
 #8

Normally, we easily get carried away in the public regarding the way we carry ourselves and the kind of information we allow to go out to the public space when we communicate on the phone or with our friends in public. Sometimes, you might talk in the midst of people you trust to an extent and they end up sharing such detail with people that have negative intention, this is the reason why it is very necessary to be wise in the way we speak because they say, the walls have hears.

Leaving a less flashy life is one way of reducing the kind of attention you're drawing to yourself because sometimes, even without saying so much, the way you carry yourself cab equally attract kidnappers and thieves to you. Unfortunately, we are in the part of the world where the security system isn't working as it should and so, exposing yourself to strangers could be one bad thing that would not yield the best result.

Sexylizzy2813 (OP)
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 980
Merit: 510



View Profile
June 25, 2025, 09:05:15 PM
 #9

Is a very good advice and e make sense make people way get this habits to read this because a lot of things way we feel is too common go fit comot person clothes for body, the truth is that those who would be listening to you will not hear about how the person is managing before raising such amounts of money but the only thing they would be thinking is that for the person to call this huge money means that they have a lot more, so make people no they too they loud when them they on call or even if say them go they loud but make e no be money discussions make eyes no enter them, so actually there are some people I usually see how they talk on a public transit I get surprised because they talk as if they are on their home.

I just like the way you wash this your tori...no be lie you talk, e go dey sweet for voice but nobody go want make important information of am go meet unknown person, wetin I mean be say e fit not be the person wey we dey see wey dey make the call na the other person wey dey receive the call go enter the wahala becos of him friend carelessness.

What you are saying is true but I don't think it can happen on every cases because the person who is receiving the call might not be in trouble because the person that should do all the saying is the person that makes the calls, for example you no say when person call you about something na mostly listen na you go do while the other person go yam everything, so actually na the person way put the call go get the wahala pass, although sometimes the receiver might be the kind of person that's usually too loud to even spill more than the person that called and unfortunately get to the wrong people.

You know why I say na the receiver go enter trouble at least some times, na becos if na you dey listen to wetin I dey talk and the thing concern you and e con be say na something wey dey very important and na you wey dey listen hold am, you no know say bad people fit hold me, beat out the important information wey go lead to where you dey stay as the listen, tell me why you no go chop better part of the beating?
This thing serious and make we no always think say na the person wey spill, sorry wey vomit out the information nai go always enter trouble, e go both ways...the receiver go enter trouble and the receiver go enter trouble too, but e depend on how far the bad people wan risk to get to the receiver.

Support PIGIN For Our Local Board...











██
██
██████
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT
██████
██
██
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████████████
 
 TH#1 SOLANA CASINO 
██████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
[
[
5,000+
GAMES
INSTANT
WITHDRAWALS
][
][
HUGE
   REWARDS   
VIP
PROGRAM
]
]
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████████████████████████
 
PLAY NOW
 

████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!