Bitcoin Forum
June 28, 2025, 08:34:07 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 29.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Bitcoin or survival? The real struggle of holding BTC in Nigeria today economy..  (Read 49 times)
kanftka (OP)
Jr. Member
*
Online Online

Activity: 49
Merit: 12


View Profile
June 27, 2025, 11:54:20 AM
 #1

Abeg Note: Before You Drop Your Thoughts:
This topic na just open discussion. A talk for every Bitcoin investor wey dey Nigeria to talk freely and share real struggles we dey face inside this unstable economy wey nor dey smile.

Let’s reason these four things together:
1. Your Experience
Make we honestly talk how the economy dey affect us as Bitcoin holders or investors. Share your own encounter, whether you dey win or the economy don humble you small.
2. Discipline
For those wey don manage break through and still dey HODL strong, tell us how you take do am. Wetin be the discipline or mindset wey help you push through? Wetin be your secret?
3. Temptation
Make we no lie temptation full ground. Rent fit choke, school fees dey hang, food price dey fly, phone fit spoil without notice. Talk your own, which one dey drag you pass?
4. Survival Tips
At the end of the day, survival na key. As a crypto person for this Naija economy, how you dey manage? Share your tips or lessons. You fit help another person wey dey go through the same thing.

Make we nor shame, nor form for here, Just real talk.

Here na my own experience:
Yes, I be Bitcoiner, big lover and believer in Bitcoin and Crypto in general. But make I no lie, to HODL Bitcoin long term no easy at all, especially for person like me wey this Naija economy still dey show shege.

Right now, my own experience be say all the BTC wey I don dey accumulate don dey reduce badly. Why? Because I still need to spend money for basic living things like food, bills, survival and things wey person no fit run from.

I know some people go quick talk say “go find job” or “get something wey go fund your daily needs.” But make we talk truth, this no be western world wey hustle dey everywhere. This na Naija. And even with the small hustles and runs wey I dey do, e still no dey fully enough.

So now, I just wan ask:
How una dey take build that kind strong discipline to still dey HODL and stack for this kind economy?
Wetin be the mindset or secret wey dey help una hold strong?

Abeg feel free to share your thought ..

I_Anime
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 798
Merit: 361



View Profile
June 27, 2025, 03:06:05 PM
 #2

2. Discipline
For those wey don manage break through and still dey HODL strong, tell us how you take do am. Wetin be the discipline or mindset wey help you push through? Wetin be your secret?

I won’t say have gotten far but have gotten to some  point that am proud of though , one thing you need to know is that this is not a short term thing have that mindset first before going into bitcoin investment and know is forcing or telling you that you need to have more than one bitcoin to show you have gotten far in your accumulation. The thing is about you setting your goal, a goal you can work toward to , so when it comes to bitcoin investment is wise for to start with what you can afford, that’s why is advisable to invest with your discretionary income . Though I know is not easy to have such in this our country wey things tough anyhow but with proper planning you can actually pull it off


4. Survival Tips
At the end of the day, survival na key. As a crypto person for this Naija economy, how you dey manage? Share your tips or lessons. You fit help another person wey dey go through the same thing.

Don’t limit yourself to only one thing , add other things to what you are doing recently. Like this space there are plenty of opportunities here , to grasp them is for you to keep learning , the thing that differentiate a successful folk in this space and an average folk . Is the amount of knowledge they have obtained and also with the opportunity that comes their way , the knowledge give them the ability to grab any opportunity that comes their way . And you can also try to do other things outside this space too like having a well paid skill or a job as a salary earner.



Right now, my own experience be say all the BTC wey I don dey accumulate don dey reduce badly. Why? Because I still need to spend money for basic living things like food, bills, survival and things wey person no fit run from

Let me explain something simple to you , first what is discretionary income? This is the amount of money that remain after taken care of your necessary expenses. Is like a form of reserve money you can stay without using for a while , so if you invest with such amount of money when saving some emergency funds, that will help to handle expenses while you accumulate with you discretionary cash . Though your discretionary amount will boil down on your expenses or rather are you spend , so it can be significant or small but doesn’t matter all that matters is guy being consistent and reduce the act of tampering with your investment, because it won’t do you any good it will only slowdown the growth of your bitcoin investment.

▄▄█████████████████▄▄
▄█████████████████████▄
███▀▀█████▀▀░░▀▀███████

██▄░░▀▀░░▄▄██▄░░█████
█████░░░████████░░█████
████▌░▄░░█████▀░░██████
███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████
███░░▌██░░▄░░▄█████████
███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████
████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███
██████████████▄▄░░░▄███
▀█████████████████████▀
▀▀█████████████████▀▀
Rainbet.com
CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK
|
█▄█▄█▄███████▄█▄█▄█
███████████████████
███████████████████
███████████████████
█████▀█▀▀▄▄▄▀██████
█████▀▄▀████░██████
█████░██░█▀▄███████
████▄▀▀▄▄▀███████
█████████▄▀▄███
█████████████████
███████████████████
██████████████████
███████████████████
 
 $20,000 
WEEKLY RAFFLE
|



█████████
█████████ ██
▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄
▀██░▐█████▌░██▀
▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄
▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀
▀█▀░▀█▀
10K
WEEKLY
RACE
100K
MONTHLY
RACE
|

██









█████
███████
███████
█▄
██████
████▄▄
█████████████▄
███████████████▄
░▄████████████████▄
▄██████████████████▄
███████████████▀████
██████████▀██████████
██████████████████
░█████████████████▀
░░▀███████████████▀
████▀▀███
███████▀▀
████████████████████   ██
 
[..►PLAY..]
 
████████   ██████████████
BIT-BENDER
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1904
Merit: 785



View Profile
June 27, 2025, 05:46:34 PM
Last edit: June 27, 2025, 05:59:25 PM by BIT-BENDER
 #3

Quote
1. Your Experience
Make we honestly talk how the economy dey affect us as Bitcoin holders or investors. Share your own encounter, whether you dey win or the economy don humble you small.
The economy has nothing to do with Bitcoin because Bitcoin is not controlled by our economy. Our government can mismanage the countries resources but that has nothing on Bitcoin.

Quote
2. Discipline
For those wey don manage break through and still dey HODL strong, tell us how you take do am. Wetin be the discipline or mindset wey help you push through? Wetin be your secret?
Wetin be you definition of break through? One thing you need to understand is secrecy, you have to keep yourself low and not claim you have break through here. But in terms of discipline as I understand it I will advise you control your spending and try to hold your Bitcoin

Quote
4. Survival Tips
At the end of the day, survival na key. As a crypto person for this Naija economy, how you dey manage? Share your tips or lessons. You fit help another person wey dey go through the same thing.
Nothing like survival here, Bitcoin is not after your life, if you can manage to keep your savings in Fiat before you learnt about Bitcoin then just do the same. Buy and hold avoid being greedy, save guard your wallet and that is it, there is nothing scary there.


▄▄█████████████████▄▄
▄█████████████████████▄
███▀▀█████▀▀░░▀▀███████

██▄░░▀▀░░▄▄██▄░░█████
█████░░░████████░░█████
████▌░▄░░█████▀░░██████
███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████
███░░▌██░░▄░░▄█████████
███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████
████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███
██████████████▄▄░░░▄███
▀█████████████████████▀
▀▀█████████████████▀▀
..Rainbet.com..
CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK
|
█▄█▄█▄███████▄█▄█▄█
███████████████████
███████████████████
███████████████████
█████▀█▀▀▄▄▄▀██████
█████▀▄▀████░██████
█████░██░█▀▄███████
████▄▀▀▄▄▀███████
█████████▄▀▄██
█████████████████
███████████████████
██████████████████
███████████████████
 
 $20,000 
WEEKLY RAFFLE
|



█████████
█████████ ██
▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄
▀██░▐█████▌░██▀
▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄
▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀
▀█▀░▀█▀
10K
WEEKLY
RACE
100K
MONTHLY
RACE
|

██









█████
███████
███████
█▄
██████
████▄▄
█████████████▄
███████████████▄
░▄████████████████▄
▄██████████████████▄
███████████████▀████
██████████▀██████████
██████████████████
░█████████████████▀
░░▀███████████████▀
████▀▀███
███████▀▀
████████████████████   ██
 
..►PLAY...
 
████████   ██████████████
Callido
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 462
Merit: 152



View Profile
June 27, 2025, 08:14:47 PM
 #4

Quote
1. Your Experience
Make we honestly talk how the economy dey affect us as Bitcoin holders or investors. Share your own encounter, whether you dey win or the economy don humble you small.
The economy is affecting both Bitcoin investors and non Bitcoin investors. If the wealthy are complaining about the economy, meaning economy done humble all of us even as we still dey survive inside.
Quote
2. Discipline
For those wey don manage break through and still dey HODL strong, tell us how you take do am. Wetin be the discipline or mindset wey help you push through? Wetin be your secret?
Haven't been long holding to give direct discipline but i hold on my interest knowing that Bitcoin phases in two ways, Bull and Bear and every investor should be okay holding during those periods.
Quote
3. Temptation
Make we no lie temptation full ground. Rent fit choke, school fees dey hang, food price dey fly, phone fit spoil without notice. Talk your own, which one dey drag you pass?
Temptation is a must but unacceptable to give in, that is the reason why precautions are given to invest money outside our cost of living.
Quote
4. Survival Tips
At the end of the day, survival na key. As a crypto person for this Naija economy, how you dey manage? Share your tips or lessons. You fit help another person wey dey go through the same thing.
Bitcoin investment is the kind of believing and show working, investment decisions should be properly thought before indulging, being aggressive will cause more damage, instead Bitcoin investment should be carried in the most soft approach on how we view the economy and its impact.

Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!