Joeboy (OP)
Jr. Member
Offline
Activity: 56
Merit: 11
The Fear of God is the Beginning of Wisdom
|
 |
June 27, 2025, 02:10:16 PM |
|
I have been in the crypto space for quite as long as I can remember, but today go make am exactly one month wey I wake enter this forum and I must say it's really one of the best decisions I have ever made, coz the kind knowledge wey dey flow for here ehn no be wetin mouth fit talk finish. And I no fit just siddon make today pass me by without showing my appreciation to everyone- You guys are the best.
Make I just yarn am as e be, the 9ja Local Board don give me and others the opportunity to converse in our own dialect without fear or shame( Cos english no be our language). This board has further given me the confidence to post, learn and reason with other wey dey my level as well as even my seniors for here. And this has shown me say knowledge no dey one sided and even pidgin sef get voice for the crypto space.
As I dey mark one month 2day, I gatz thank every member who in one way or the order has been very supportive, the moderator(Igebotz) as well as other personnel. Una make this place feel like home.
Make we continue to build, learn, and grow together. As I dey thank una today, I dey also use this post take celebrate una wey dey contribute silently. Your day go shine soon too.
God bless Bitcointalk. God bless Naija Local Board. 🙌❤️
|