Btcdeybodi (OP)
|
 |
June 30, 2025, 11:17:13 AM Last edit: June 30, 2025, 12:54:39 PM by Btcdeybodi |
|
Some of us dey dis forum (especially newbies) but we know too get ideas of some third party sites wey go fit help us to make tins dey very easy to get and know in the forum so i say make i bring those sites come local board so dat some of us go fit know about those sites and why e dey important for us to know them. 1: BPIP: Bitcointalk Public Information Project ( bpip.org) THREAD BY ibminerJust as dem call the site, na site wey be say you go fit see almost everything (if not everything) wey concern the forum, for example you fit see people wey get the most activity for the forum, the people wey get the highest merits, the people wey dey more recognized for the forum and the people wey dey more trusted by forum members. E get other things you fit do for the site like to search for person username and also get some information concerning the account such as accounts wey dem don ban, profiles merit history, the date wey person register yin account, and other information wey concern any account for the forum. The site dey very helpful and for those of una wey never visit am before you go really find the site interesting. If you dey use mobile browser you go see where plus (+) sign dey for the top right corner of the site, na dia you go take search any profile wey you wan know information wey concern the account then if you dey use desktop or laptop you go see box where dem write search username or userid(UID)2: TalkImg.com - Image hosting for BitcoinTalk ( talkimg.com) THREAD BY joker_josue This one na another powerful site wey dem dey take dey upload images for bitcointalk.org, almost all the images wey you dey see people dey upload na from there dem dey take convert those images to links wey you fit copy come paste am for reply or post wey you wan make wit an attachment of the image. In case you no get idea of how people take dey put images for dia posts make you just know say na from dis site wey all those tins dey happen. 3: Ninjastic.space - BitcoinTalk Post/Address archive + APITHREAD BY TryNinjaNinjastic.space na site wey you fit search for post wey dem never edit before or posts wey dem don delete for the forum wey dey for archives. You fit also see other information for this site such as posts wey dem make in the last 24 hours, merits within the last 24 hours, total posts per day, and total posts per month. With ninjastic.space you fit also know the number of posts wey people make in various boards of the forum and other information wey you go find helpful. 4: [TELEGRAM] Yet Another BitcoinTalk Notification BOT (merits, mentions, topics,+)THREAD BY TryNinjaThis Bitcointalk Super Notifier bot don make so many things easy to follow up in the forum because when you dey use the bot for telegram, any of your posts wey person quote you or mention your username you go get notification and the link to where dem mention you, even when you earn merits or moderator delete your posts you go also get notification and if you wan track person account to know the activity of the person for the forum e dey possible too with the bot, wetin you go just do na to insert your username or the username of the user wey you wan track den you go follow instructions from the bot. You fit also track a particular board or topic wey you want to dey know about the discussions wey dey go on for dia and so many other features wey the bot fit help you do for the forum so e get menu wey you go see when you open the bot and you go dey set am according to the things wey you want make the bot dey notify you of. 5: Talksearch.io - Advanced Bitcointalk Search EngineTHREAD BY NotATetherI think dis one na be the latest for the forum because na this year wey NotATether introduce am to the forum. Na were you go fit search any posts for the forum and you go get the result ASAP. If e be say e get any other sites wey una know wey dey very helpful to take navigate the forum, una fit still let me know make i either add am for the OP or make e just dey una reply for other people to see.
|
▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌░▄░░█████▀░░██████ ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████ ███░░▌██░░▄░░▄█████████ ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████ ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███ ██████████████▄▄░░░▄███ ▀█████████████████████▀ ▀▀█████████████████▀▀ | Rainbet.com CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK | | | █▄█▄█▄███████▄█▄█▄█ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ █████▀█▀▀▄▄▄▀██████ █████▀▄▀████░██████ █████░██░█▀▄███████ ████▄▀▀▄▄▀███████ █████████▄▀▄███ █████████████████ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ | | | |
▄█████████▄ █████████ ██ ▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄ ▀██░▐█████▌░██▀ ▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄ ▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀ ▀█▀░▀█▀
| 10K WEEKLY RACE | | 100K MONTHLY RACE | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
Josefjix
|
 |
June 30, 2025, 12:15:27 PM |
|
I love this thread and keep it up on the list, But the color you used on each heading is not good to me, a pure black bolded color would be more better than what you did.
All these tools are very useful and I really appreciate the talkimg created by joker, the only tool that shows code that height and width comes with it, you just need to edit the amount to suit your need, what what makes it unique is that, it doesn't disappear or show blank on the forum after a long time as others do, it remains forever.
|
|
|
|
Stepstowealth
|
 |
June 30, 2025, 12:55:11 PM |
|
~
These third party apps were developed by individuals who the forum did not mandate I think, but because of their programming knowledge and creativity they were able to do something like this. I believe that these third party apps that can be useful for the forum are still possible to create just depends on how creative the developer can be. Maybe we will have a Nigerian behind the development of one third party app soon, and then this list will be updated.
|
|
|
|
Btcdeybodi (OP)
|
 |
June 30, 2025, 01:03:31 PM Last edit: July 01, 2025, 01:52:23 PM by Btcdeybodi |
|
I love this thread and keep it up on the list,
Thank you, i know many people don't know about these tools since not everyone visits the meta board to see some information about the forum so i find it meaningful to bring them closer to the local board so that members of the local board will know that such tool/sites exist in the forum. But the color you used on each heading is not good to me, a pure black bolded color would be more better than what you did.
Fair enough, when i was making the thread i used my pc so the color was okay at my end but when i tried using my mobile phone browser i now understood what you are talking about. BTW, i have edited the OP and left the pure black bold color as you suggested. All these tools are very useful and I really appreciate the talkimg created by joker, the only tool that shows code that height and width comes with it, you just need to edit the amount to suit your need, what what makes it unique is that, it doesn't disappear or show blank on the forum after a long time as others do, it remains forever.
talkimg is just one unique tool that makes navigating the forum look more presentable when images are being attached to some post and joker_josue have been doing everything possible to keep the site updated and functional, even when it experienced some challenges some time ago he still sorted it out.
|
▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌░▄░░█████▀░░██████ ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████ ███░░▌██░░▄░░▄█████████ ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████ ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███ ██████████████▄▄░░░▄███ ▀█████████████████████▀ ▀▀█████████████████▀▀ | Rainbet.com CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK | | | █▄█▄█▄███████▄█▄█▄█ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ █████▀█▀▀▄▄▄▀██████ █████▀▄▀████░██████ █████░██░█▀▄███████ ████▄▀▀▄▄▀███████ █████████▄▀▄███ █████████████████ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ | | | |
▄█████████▄ █████████ ██ ▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄ ▀██░▐█████▌░██▀ ▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄ ▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀ ▀█▀░▀█▀
| 10K WEEKLY RACE | | 100K MONTHLY RACE | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
Hewlet
|
 |
June 30, 2025, 02:28:26 PM |
|
~
These third party apps were developed by individuals who the forum did not mandate I think, but because of their programming knowledge and creativity they were able to do something like this. I believe that these third party apps that can be useful for the forum are still possible to create just depends on how creative the developer can be. Maybe we will have a Nigerian behind the development of one third party app soon, and then this list will be updated. of cause, any Nigerian can come up with the solution to one of the issue the forum is facing in any aspect and if he develops the site so well that it helps to make things easier in the forum, the admin of the forum will certainly consent to the usage of such an initiative. it is because of the need to get an easier means of updating an image on the forum that talk.mg came into being. in the same way, anyone that has development knowledge can still give it a try. i think there was a time when a member of the local board was suggesting coming up with a third party site that newbies can visit which will walk them through the functionality of the forum, with that kind of site, it will remove the issue at the beginners and help section of the forum where newbies constantly come to ask questions that have been previously asked by past newbies. the forum is growing by the year and more third party site that helps makes the forum better will continue to come out.
|
|
|
|
Josefjix
|
 |
July 01, 2025, 10:05:55 AM |
|
... All these tools are very useful and I really appreciate the talkimg created by joker, the only tool that shows code that height and width comes with it, you just need to edit the amount to suit your need, what what makes it unique is that, it doesn't disappear or show blank on the forum after a long time as others do, it remains forever.
talkimg is just one unique tool that makes navigating the forum look more presentable when images are being attached to some post and TryNinja have been doing everything possible to keep the site updated and functional, even when it experienced some challenges some time ago he still sorted it out. Wait, are you saying TryNinja is maintaining the site created by Joker, do these two gurus come together to work on this site, or that's a typo error. Please clarify me so as soon as possible. Anyway, maintaining this site needs some specific amount of money and sometimes, some bug challenges do come up and it requires technical solutions.
|
|
|
|
Btcdeybodi (OP)
|
 |
July 01, 2025, 01:51:28 PM |
|
... All these tools are very useful and I really appreciate the talkimg created by joker, the only tool that shows code that height and width comes with it, you just need to edit the amount to suit your need, what what makes it unique is that, it doesn't disappear or show blank on the forum after a long time as others do, it remains forever.
talkimg is just one unique tool that makes navigating the forum look more presentable when images are being attached to some post and TryNinja have been doing everything possible to keep the site updated and functional, even when it experienced some challenges some time ago he still sorted it out. Wait, are you saying TryNinja is maintaining the site created by Joker, do these two gurus come together to work on this site, or that's a typo error. Please clarify me so as soon as possible. <cut out> My bad, please pardon me for the misinformation. It was actually joker_josue. Have been corrected now Some of us dey dis forum (especially newbies) but we know too get ideas of some third party sites wey go fit help us to make tins dey 2: TalkImg.com - Image hosting for BitcoinTalk ( talkimg.com) THREAD BY joker_josue
|
▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌░▄░░█████▀░░██████ ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████ ███░░▌██░░▄░░▄█████████ ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████ ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███ ██████████████▄▄░░░▄███ ▀█████████████████████▀ ▀▀█████████████████▀▀ | Rainbet.com CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK | | | █▄█▄█▄███████▄█▄█▄█ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ █████▀█▀▀▄▄▄▀██████ █████▀▄▀████░██████ █████░██░█▀▄███████ ████▄▀▀▄▄▀███████ █████████▄▀▄███ █████████████████ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ | | | |
▄█████████▄ █████████ ██ ▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄ ▀██░▐█████▌░██▀ ▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄ ▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀ ▀█▀░▀█▀
| 10K WEEKLY RACE | | 100K MONTHLY RACE | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
CryptopreneurBrainboss
Legendary
Offline
Activity: 2702
Merit: 4878
The Ultimate Online Casino & Sports Betting Site.
|
Some of us dey dis forum (especially newbies) but we know too get ideas of some third party sites wey go fit help us to make tins dey very easy to get and know in the forum so i say make i bring those sites come local board so dat some of us go fit know about those sites and why e dey important for us to know them.
Good one here as this thread just introduced me to the last site you mentioned. Make we no lie, this sites them they really help because without them, getting some kind things done on the forum for they hard us. I think LoyceV has some useful sites too that can be used to track your trust activities. Custom Trust List Viewer and Full Merit History for all users. I like say the community is contributing to the growth of the forum through making some things easier for the members. Here no be one man business and na so Bitcoin they too. Keep this list updated to help newbies that want to make use of the third party service.
|
.Winna.com.. | │ | ░░░░░░░▄▀▀▀ ░░█ █ █▒█ ▐▌▒▐▌ ▄▄▄█▒▒▒█▄▄▄ █████████████ █████████████ ▀███▀▒▀███▀
▄▄▄▄▄▄▄▄
| | ██████████████ █████████████▄ █████▄████████ ███▄███▄█████▌ ███▀▀█▀▀██████ ████▀▀▀█████▌█ ██████████████ ███████████▌██ █████▀▀▀██████
▄▄▄▄▄▄▄▄
| | | THE ULTIMATE CRYPTO ...CASINO & SPORTSBOOK... ───── ♠ ♥ ♣ ♦ ───── | | | ▄▄██▄▄ ▄▄████████▄▄ ▄██████████████▄ ████████████████ ████████████████ ████████████████ ▀██████████████▀ ▀██████████▀ ▀████▀
▄▄▄▄▄▄▄▄
| | ▄▄▀███▀▄▄ ▄███████████▄ ███████████████ ███▄▄█▄███▄█▄▄███ █████▀█████▀█████ █████████████████ ███████████████ ▀███████████▀ ▀▀█████▀▀
▄▄▄▄▄▄▄▄
| │ | ►
► | .....INSTANT..... WITHDRAWALS ...UP TO 30%... LOSSBACK | │ |
| │ |
PLAY NOW |
|
|
|
Btcdeybodi (OP)
|
 |
July 02, 2025, 08:34:57 AM |
|
Some of us dey dis forum (especially newbies) but we know too get ideas of some third party sites wey go fit help us to make tins dey very easy to get and know in the forum so i say make i bring those sites come local board so dat some of us go fit know about those sites and why e dey important for us to know them.
Good one here as this thread just introduced me to the last site you mentioned. Make we no lie, this sites them they really help because without them, getting some kind things done on the forum for they hard us. I think LoyceV has some useful sites too that can be used to track your trust activities. Custom Trust List Viewer and Full Merit History for all users. I like say the community is contributing to the growth of the forum through making some things easier for the members. Here no be one man business and na so Bitcoin they too. Keep this list updated to help newbies that want to make use of the third party service. Okay, the LoyceV site (loyce.club) is also a helpful site not only for trust activities but for so many data and information concerning users in the forum. when i click on the site i saw a lot of useful information and i believe others will also find it helpful. Just like i said in the OP that anyone with other useful sites can bring it up, i think this site you brought to my notice will be left in your reply, those who read others replies will come across it. BTW, thanks for your encouraging words. If e be say e get any other sites wey una know wey dey very helpful to take navigate the forum, una fit still let me know make i either add am for the OP or make e just dey una reply for other people to see.
|
▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌░▄░░█████▀░░██████ ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████ ███░░▌██░░▄░░▄█████████ ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████ ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███ ██████████████▄▄░░░▄███ ▀█████████████████████▀ ▀▀█████████████████▀▀ | Rainbet.com CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK | | | █▄█▄█▄███████▄█▄█▄█ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ █████▀█▀▀▄▄▄▀██████ █████▀▄▀████░██████ █████░██░█▀▄███████ ████▄▀▀▄▄▀███████ █████████▄▀▄███ █████████████████ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ | | | |
▄█████████▄ █████████ ██ ▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄ ▀██░▐█████▌░██▀ ▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄ ▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀ ▀█▀░▀█▀
| 10K WEEKLY RACE | | 100K MONTHLY RACE | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
Mehmet69
|
 |
July 02, 2025, 09:31:15 AM |
|
op, created a very useful post for our board members. I use all of them. They make our forum easier to use.
But now I can't find one thing. We used to use the BPIP extension occasionally. Suddenly one morning, after waking up and going online, a warning about the BPIP extension appeared in front of me. Before I knew it, the BPIP extension disappeared with one click. Since then, I can't use the extension at all. What can I do now?
|
|
|
|
Btcdeybodi (OP)
|
 |
July 02, 2025, 09:43:59 AM |
|
We used to use the BPIP extension occasionally. Suddenly one morning, after waking up and going online, a warning about the BPIP extension appeared in front of me. Before I knew it, the BPIP extension disappeared with one click. Since then, I can't use the extension at all. What can I do now?
Are you using a mobile version of the bpip extension or a pc and what was the warning that appeared? Try and update your browser then try reinstalling the bpip extension again and see if it will work. Which browser do you use?
|
▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌░▄░░█████▀░░██████ ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████ ███░░▌██░░▄░░▄█████████ ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████ ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███ ██████████████▄▄░░░▄███ ▀█████████████████████▀ ▀▀█████████████████▀▀ | Rainbet.com CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK | | | █▄█▄█▄███████▄█▄█▄█ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ █████▀█▀▀▄▄▄▀██████ █████▀▄▀████░██████ █████░██░█▀▄███████ ████▄▀▀▄▄▀███████ █████████▄▀▄███ █████████████████ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ | | | |
▄█████████▄ █████████ ██ ▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄ ▀██░▐█████▌░██▀ ▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄ ▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀ ▀█▀░▀█▀
| 10K WEEKLY RACE | | 100K MONTHLY RACE | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
|
Jegileman
|
 |
July 02, 2025, 07:41:10 PM |
|
Some of us dey dis forum (especially newbies) but we know too get ideas of some third party sites wey go fit help us to make tins dey very easy to get and know in the forum so i say make i bring those sites come local board so dat some of us go fit know about those sites and why e dey important for us to know them. 1: BPIP: Bitcointalk Public Information Project ( bpip.org) THREAD BY ibminerI remember say I don use this site before severally and everything about am looks great and e dey deliver well for the purpose when dem use create am. Na this tool I dey use mostly to check my merit in the last 120 days and not really dey okay with counting it manually from the merit history page of the forum on my account. This particular tool came when images for forum been no dey show again, I don forget wetin really sup with the image hosting site wey forum been dey use, so as them introduce this one, e come dey more easier and you go just copy and paste the bbcode after uploading your image on the site without editing it like the way others be that time. 3: Ninjastic.space - BitcoinTalk Post/Address archive + APITHREAD BY TryNinjaThis one dey among the early tools wey I sabi for forum but as of that time, I no fit use am for my phone, I no know whether now I fit put am for my phone because na him I dey use mostly to access the forum than my laptop wey e dey installed into earlier. Them fit use am with phone now (Firefox or chrome browser)?? 4: [TELEGRAM] Yet Another BitcoinTalk Notification BOT (merits, mentions, topics,+)THREAD BY TryNinjaThis wan na very great tool and I really like am wella because you can’t miss any mention in the forum especially mentions wey need your attention to act on also. E dey give merit update too but since e dey show for my profile always, I like use am pass for mentions. 5: Talksearch.io - Advanced Bitcointalk Search EngineTHREAD BY NotATetherThis na the latest tool for forum now wey I find very interesting too. I don try use am before and the thing been give me the result wey I need as quick as it can. As if that time, NotATether wey create am still dey do some kind things on top am but so far so good as of that time, e dey sharp and na till wey go make searching more easier for the forum because till now, I no really sabi use that searching tool for forum, e dey confuse me wella. If e be say e get any other sites wey una know wey dey very helpful to take navigate the forum, una fit still let me know make i either add am for the OP or make e just dey una reply for other people to see.
Dem get one tool like that wey them dey use for forum to take chose users randomly from a contest or raffle, I no too sabi the name of the tool but people dey use am if they wan chose winners randomly when the reward no dey enough to go round or na for just few number of people wey dey eligible for the reward. Maybe with my explanation, person fit tell the tool actually, e dey very good and not to seem biased when choosing winners randomly and I think it’s an open source too.
|
|
██ ██ ██████ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ██████ ██ ██ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ██████████████ THE #1 SOLANA CASINO
██████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | [ [ | 5,000+ GAMES INSTANT WITHDRAWALS | ][ ][ | HUGE REWARDS VIP PROGRAM | ] ] | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████████████████████████████████████████████████ PLAY NOW ████████████████████████████████████████████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
|
|
|
Agbamoni
|
 |
July 02, 2025, 07:58:06 PM |
|
You done also miss out on the Loycev website https://loyce.club/. This na one of the greatest site for the forum so far. E contain everything way get to do with trust, merit, spam and scam hunting, ban, and donations. E just dey similar to ledger but this one no they keep record of transaction, e function na to keep record of everything wey dey go on for the forum.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Mehmet69
|
 |
July 07, 2025, 03:49:47 PM |
|
We used to use the BPIP extension occasionally. Suddenly one morning, after waking up and going online, a warning about the BPIP extension appeared in front of me. Before I knew it, the BPIP extension disappeared with one click. Since then, I can't use the extension at all. What can I do now?
Are you using a mobile version of the bpip extension or a pc and what was the warning that appeared? Try and update your browser then try reinstalling the bpip extension again and see if it will work. Which browser do you use? I use the PC version of the bpip extension. And I use Google Chrome. I updated my Chrome but it still shows this. 
|
|
|
|
Perfectbaby
|
 |
July 07, 2025, 04:55:26 PM |
|
One major thing wey i take like this forum is that they are open to expand their operations not only in this platform but entirely the whole blockchain as whole, even these site they develop to help search dipper things on the forum, that site was created to act according to instructions even when you looked at the site that was created to track wallet automatically after posted helps to catch those who could be using multiple account to cheat in a campaign or any contest that is being hosted by the forum or, anyone out there who cheating can be easily be caught, that one self better pass as we dey see everything inside here. Of course most freshers never come to explore those site but when they are finally used it you would see them becoming more careful making used of their address and where they should post it.
|
|
|
|
Btcdeybodi (OP)
|
 |
July 07, 2025, 09:15:33 PM |
|
We used to use the BPIP extension occasionally. Suddenly one morning, after waking up and going online, a warning about the BPIP extension appeared in front of me. Before I knew it, the BPIP extension disappeared with one click. Since then, I can't use the extension at all. What can I do now?
Are you using a mobile version of the bpip extension or a pc and what was the warning that appeared? Try and update your browser then try reinstalling the bpip extension again and see if it will work. Which browser do you use? I use the PC version of the bpip extension. And I use Google Chrome. I updated my Chrome but it still shows this.  Okay, on this page from the image you provided just remove the extension from chrome and see if you can reinstall the extension again. I believe it will work because am using a pc and the bpip extension is working perfectly from my end without any problem. You can also click on the learn more from the page and see if you can find an alternative to enable the extension in your chrome browser. 