Bitcoin Forum
July 08, 2025, 02:02:29 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 29.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: No Be Every Rug Pull Dey Planned , But E Still Dey Happen  (Read 125 times)
Joeboy (OP)
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 56
Merit: 22

The Fear of God is the Beginning of Wisdom


View Profile
July 03, 2025, 05:10:04 PM
 #1

For this space, I don learn say no be every rug pull wey we dey see today been actually start out as scam. Some projects been actually start out with good ideas, active developers, strong community, I mean dey actually been get better promise for their white-paper.

But along the way things just begin fall apart due to reasons such as mismanagement of funds, overpromise, lack of a strong team etc. And before you know dem go pull out liquidity quietly living investors in total shock. Take for example the Iron Titanium popularly know as Titan token, wey been get the attention of billionaires and investors the likes of Mark Cuban etc. The token con later crash for June 2021. We also have other examples like Luna wey collapse for 2022 and Squid game token for 2021

This one show say even real and promising project fit still fail and get rug pulled. That is why before you invest for any project whatsoever forget about the hype or wetin dey talk for the white-paper(cos some project's white-paper dey lie). Be very critical by asking yourself this very questions

1) Who be kind people wey dey behind this project? how successful were the projects that they previously managed? are they trustworthy?
2) Do the project have any real use or value or na just big Grammer Dem dey blow.
3) The funds wey dey for the pool, shey dem don lock am, or e fit vanish anytime?
4) If bear market enter, shey this project go fit survive at all?

For this space we gats dey very very careful. I wish all my 9ja brothers and sisters better gains and fewer regrets. One love ❤️🇳🇬
Hatchy
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 826
Merit: 900


The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID


View Profile WWW
July 03, 2025, 06:00:14 PM
 #2

That is why before you invest for any project whatsoever forget about the hype or wetin dey talk for the white-paper(cos some project's white-paper dey lie). Be very critical by asking yourself this very questions

1) Who be kind people wey dey behind this project? how successful were the projects that they previously managed? are they trustworthy?
2) Do the project have any real use or value or na just big Grammer Dem dey blow.
3) The funds wey dey for the pool, shey dem don lock am, or e fit vanish anytime?
4) If bear market enter, shey this project go fit survive at all?

For this space we gats dey very very careful. I wish all my 9ja brothers and sisters better gains and fewer regrets. One love ❤️🇳🇬
I no sure say e dey always dey possible to know who dey behind those project op.  D idea be say once U don choose to put money for any new token, U need to dey very active for d community and so any news updates wey drop about am, you go quick hear.

Many of dem na usually scam, na why I no dey even give dem ear or advice person to go put money for watin no good. But people dey way really Sabi buy d tokens asap and sell before dem rug am. We no go fit trust any of dem reach even 50% because dem too dey volatile .. just dey careful for dis kind investment and if U no really Sabi, find person wey go teach u, no just jump go dey put money..

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
||.
|
▄▄████▄▄
▀█▀
▄▀▀▄▀█▀
▄░░▄█░██░█▄░░▄
█░▄█░▀█▄▄█▀░█▄░█
▀▄░███▄▄▄▄███░▄▀
▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀
░░██████░░█
█░░░░▀▀░░░░█
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
▄░█████▀▀█████░▄
▄███████░██░███████▄
▀▀██████▄▄██████▀▀
▀▀████████▀▀
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄
███░████░░░░░▀██░████░███
███░████░█▄░░░░▀░████░███
███░████░███▄░░░░████░███
▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
SOUTHAMPTON FC
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
Solodoski
Member
**
Online Online

Activity: 103
Merit: 32


View Profile
July 03, 2025, 06:08:21 PM
 #3

Most project dont start as a scam, that is not their initial intention. If you check every project has a unique plan attached to their website, their whitepaper well detailed and a goal in mind but things arises, life happens so they are left with no option to stop the project, pause the project and sometimes go into partnership to keep the project running.
A good reason why projects end up to be a scam is failure in their presale, perhaps they failed to pitch the project well to big investors. Failure in IEO, ICO, advert programs and some of them take loans to start the project.
Agbamoni
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 742
Merit: 578


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile WWW
July 03, 2025, 06:15:39 PM
 #4

I no sure say e dey always dey possible to know who dey behind those project op.  D idea be say once U don choose to put money for any new token, U need to dey very active for d community and so any news updates wey drop about am, you go quick hear.

Many of dem na usually scam, na why I no dey even give dem ear or advice person to go put money for watin no good. But people dey way really Sabi buy d tokens asap and sell before dem rug am. We no go fit trust any of dem reach even 50% because dem too dey volatile .. just dey careful for dis kind investment and if U no really Sabi, find person wey go teach u, no just jump go dey put money..

U don talk well my brother, e no dey easy to identify people wey get d project but every project suppose get whiepaper abi? e suppose get official website? Ah no see any reason why the project owners go hide their image for the team members section in their website. Any website wey no get a team member section (carrying link to their linkedin handle), roadmap, well detailed whitepaper baba ah na red flag first first.

E no mean say if we know all dis information they no go still scam people o, but at least them don win your trust as you done know who and who they involved at least them fit go drag them.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Callido
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 462
Merit: 160



View Profile
July 03, 2025, 07:09:59 PM
 #5

Most new projects collapse before or during their presale due to poor performance from investors. While not all rug pull are planned from the start, the team also has something to do with the fail, tell me why a new project will be needing 10 stages of presales whereas the utility of the token or coin isn't worth that number of times. If the project place their progress on over expectation, they won't achieve their goals, half way into the presale they will need compensation for how much they've spent causing earlier investors to loose money and the project becomes dead.

Fivestar4everMVP
Legendary
*
Online Online

Activity: 2674
Merit: 1114


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
July 03, 2025, 10:18:42 PM
 #6

Crypto projects are almost the same as the physical businesses we see around us and even sometimes patronize, some of this business even though it's not the intention of the owner might collapse at any time due to one reason or the other, and if or when such happens and the owner of the business doesn't have the money needed or required to revive back the business, that business becomes dead forever.

Same happen in crypto, i know of Many crypto projects which started out as legitimate, the owners and managers of this project had nothing but good intentions, but some months or even years into the project, issues rise wey con dey frustrate the management, at a point when all efforts to keep the project standing proves abortive, the management no get choice but to give up, na the investors I dey always pity for all this type of situation because e no dey ever be their fault, yet na them dey suffer the loss pass.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Smartvirus
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1848
Merit: 1250



View Profile
July 03, 2025, 10:27:59 PM
 #7

For this space, I don learn say no be every rug pull wey we dey see today been actually start out as scam. Some projects been actually start out with good ideas, active developers, strong community, I mean dey actually been get better promise for their white-paper.

But along the way things just begin fall apart due to reasons such as mismanagement of funds, overpromise, lack of a strong team etc. And before you know dem go pull out liquidity quietly living investors in total shock.

No be lie you talk shah, many projects no Dey start as scam but the once them end as scam, e no matter how them start, the end justifies it all.
If over promises and investors having to leverage on that to take from the project, it’s just them using what they are allowed to.
Besides, if a project Dey fall apart, you don’t do your investors and the promises you’ve made to them no good by liquidating the project. You suppose Dey open to taking the hit because, you are the brains behind it all.

.
 betpanda.io 
 
ANONYMOUS & INSTANT
.......ONLINE CASINO.......
▄███████████████████████▄
█████████████████████████
█████████████████████████
████████▀▀▀▀▀▀███████████
████▀▀▀█░▀▀░░░░░░▄███████
████░▄▄█▄▄▀█▄░░░█▄░▄█████
████▀██▀░▄█▀░░░█▀░░██████
██████░░▄▀░░░░▐░░░▐█▄████
██████▄▄█░▀▀░░░█▄▄▄██████
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
▀███████████████████████▀
▄███████████████████████▄
█████████████████████████
██████████▀░░░▀██████████
█████████░░░░░░░█████████
███████░░░░░░░░░███████
████████░░░░░░░░░████████
█████████▄░░░░░▄█████████
███████▀▀▀█▄▄▄█▀▀▀███████
██████░░░░▄░▄░▄░░░░██████
██████░░░░█▀█▀█░░░░██████
██████░░░░░░░░░░░░░██████
█████████████████████████
▀███████████████████████▀
▄███████████████████████▄
█████████████████████████
██████████▀▀▀▀▀▀█████████
███████▀▀░░░░░░░░░███████
██████░░░░░░░░░░░░▀█████
██████░░░░░░░░░░░░░░▀████
██████▄░░░░░░▄▄░░░░░░████
████▀▀▀▀▀░░░█░░█░░░░░████
████░▀░▀░░░░░▀▀░░░░░█████
████░▀░▀▄░░░░░░▄▄▄▄██████
█████░▀░█████████████████
█████████████████████████
▀███████████████████████▀
.
SLOT GAMES
....SPORTS....
LIVE CASINO
▄░░▄█▄░░▄
▀█▀░▄▀▄░▀█▀
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄   
█████████████
█░░░░░░░░░░░█
█████████████

▄▀▄██▀▄▄▄▄▄███▄▀▄
▄▀▄█████▄██▄▀▄
▄▀▄▐▐▌▐▐▌▄▀▄
▄▀▄█▀██▀█▄▀▄
▄▀▄█████▀▄████▄▀▄
▀▄▀▄▀█████▀▄▀▄▀
▀▀▀▄█▀█▄▀▄▀▀

Regional Sponsor of the
Argentina National Team
Joeboy (OP)
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 56
Merit: 22

The Fear of God is the Beginning of Wisdom


View Profile
July 04, 2025, 02:51:00 AM
 #8

Besides, if a project Dey fall apart, you don’t do your investors and the promises you’ve made to them no good by liquidating the project. You suppose Dey open to taking the hit because, you are the brains behind it all.
You are right.......For me I believe say leadership isn't all about launching a project and then dishing out series of promises to its users, it's about being accountable. So quietly walking away from a project is nothing but unfair and total wickedness

This same attitude of abandonement doesn't stop in crypto space. If we look at our country today you will see that we have a lot of projects that have been abandoned without an explanation after it's hypes and promises. The pattern is the same promise big and disappear quietly

And here are the damages that this kind behavior causes for the founders/leaders or team behind the project
- Their reputation get damaged for life, cos when people loose their trust is very hard in most case to get it back
- Their future project if they will have any, will struggle for support cos nobody wants to be fooled twice.
- Public backlash and humiliation.The so called failed project and the team behind it will be dragged by people on every social media handles.
Proty
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 420
Merit: 273



View Profile
July 04, 2025, 03:09:55 AM
 #9

Crypto projects are almost the same as the physical businesses we see around us and even sometimes patronize, some of this business even though it's not the intention of the owner might collapse at any time due to one reason or the other, and if or when such happens and the owner of the business doesn't have the money needed or required to revive back the business, that business becomes dead forever.

Same happen in crypto, i know of Many crypto projects which started out as legitimate, the owners and managers of this project had nothing but good intentions, but some months or even years into the project, issues rise wey con dey frustrate the management, at a point when all efforts to keep the project standing proves abortive, the management no get choice but to give up, na the investors I dey always pity for all this type of situation because e no dey ever be their fault, yet na them dey suffer the loss pass.
You dey right for waiting you talk here ,most of the projects wey people dey see say na scam no be scam. Just as you talk the management fit get better plan for the project from the beginning but something wey them no expectations fit come happen and then no get option to quit. So any project wey person dey invest in make we no go put money wey be say if we lose am e go too affect us, no matter the kind person wey we dey hear say then dey invest for the project.

▄▄█████████████████▄▄
▄█████████████████████▄
███▀▀█████▀▀░░▀▀███████

██▄░░▀▀░░▄▄██▄░░█████
█████░░░████████░░█████
████▌░▄░░█████▀░░██████
███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████
███░░▌██░░▄░░▄█████████
███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████
████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███
██████████████▄▄░░░▄███
▀█████████████████████▀
▀▀█████████████████▀▀
Rainbet.com
CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK
|
█▄█▄█▄███████▄█▄█▄█
███████████████████
███████████████████
███████████████████
█████▀█▀▀▄▄▄▀██████
█████▀▄▀████░██████
█████░██░█▀▄███████
████▄▀▀▄▄▀███████
█████████▄▀▄███
█████████████████
███████████████████
██████████████████
███████████████████
 
 $20,000 
WEEKLY RAFFLE
|



█████████
█████████ ██
▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄
▀██░▐█████▌░██▀
▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄
▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀
▀█▀░▀█▀
10K
WEEKLY
RACE
100K
MONTHLY
RACE
|

██









█████
███████
███████
█▄
██████
████▄▄
█████████████▄
███████████████▄
░▄████████████████▄
▄██████████████████▄
███████████████▀████
██████████▀██████████
██████████████████
░█████████████████▀
░░▀███████████████▀
████▀▀███
███████▀▀
████████████████████   ██
 
[..►PLAY..]
 
████████   ██████████████


Quote from: Hero - Legendary Member
▄▄█████████████████▄▄
▄█████████████████████▄
███▀▀█████▀▀░░▀▀███████
███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████
█████░░░████████░░█████
████▌
Spaceman1000$
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 938
Merit: 376


Experience never goes out of fashion.


View Profile WWW
July 05, 2025, 05:38:53 PM
 #10

That is why before you invest for any project whatsoever forget about the hype or wetin dey talk for the white-paper(cos some project's white-paper dey lie). Be very critical by asking yourself this very questions

1) Who be kind people wey dey behind this project? how successful were the projects that they previously managed? are they trustworthy?
2) Do the project have any real use or value or na just big Grammer Dem dey blow.
3) The funds wey dey for the pool, shey dem don lock am, or e fit vanish anytime?
4) If bear market enter, shey this project go fit survive at all?

For this space we gats dey very very careful. I wish all my 9ja brothers and sisters better gains and fewer regrets. One love ❤️🇳🇬
I no sure say e dey always dey possible to know who dey behind those project op.  D idea be say once U don choose to put money for any new token, U need to dey very active for d community and so any news updates wey drop about am, you go quick hear.

Many of dem na usually scam, na why I no dey even give dem ear or advice person to go put money for watin no good. But people dey way really Sabi buy d tokens asap and sell before dem rug am. We no go fit trust any of dem reach even 50% because dem too dey volatile .. just dey careful for dis kind investment and if U no really Sabi, find person wey go teach u, no just jump go dey put money..
baba na true you Yan, some of them copy the prototype of Bitcoin white paper take start their token, na why them easily attract investors, but to be on a very safe side, if you wan invest for a new token, na to put small money make you use am take dey test the waters, should in case anything happen, e no go too worri you. I know some guys way be say their business na to invest on knew token, them Sabi do the follow up on the coin, hence e be like say e wan shake, them don sharply commot their money. But to get peace of mind, Omo na to invest in Bitcoin make your mind just rest, instead to dey run kiti kata on top your own money again if matter happen.











██
██
██████
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT
██████
██
██
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████████████
 
 TH#1 SOLANA CASINO 
██████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
[
[
5,000+
GAMES
INSTANT
WITHDRAWALS
][
][
HUGE
   REWARDS   
VIP
PROGRAM
]
]
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████████████████████████
 
PLAY NOW
 

████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
SmartCharpa
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 854
Merit: 350



View Profile
July 07, 2025, 12:18:09 PM
 #11

My broda you talk better thing and everything you talk dey very correct. But make I add my own small talk to this crypto space na one kind journey. Sometimes e dey hard to even know who dey behind one project because dem go hide under fake profiles, fake names, and even use AI-generated pictures to package themselves well well. No be every time we fit trace their real identity or project wey dey don run before. Some go open Telegram or Twitter with sweet words, hire influencers to push their coin, but dem no go drop anything wey show say dem be real or trustworthy. So na to dey very careful be the koko.

Even the whitepaper sef, e fit sweet pass sugarcane but na pure scam dem dey be. So make we dey do more research, no just depend on hype. If we no fit know who dey behind am, e better make we hold our money dey watch first, na only projects wey get better reputation and real life value fit try survive for long run.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|||
▄▄████▄▄
▀█▀
▄▀▀▄▀█▀
▄░░▄█░██░█▄░░▄
█░▄█░▀█▄▄█▀░█▄░█
▀▄░███▄▄▄▄███░▄▀
▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀
░░██████░░█
█░░░░▀▀░░░░█
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
▄░█████▀▀█████░▄
▄███████░██░███████▄
▀▀██████▄▄██████▀▀
▀▀████████▀▀
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄
███░████░░░░░▀██░████░███
███░████░█▄░░░░▀░████░███
███░████░███▄░░░░████░███
▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
SOUTHAMPTON FC
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
Doan9269
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1288
Merit: 712


Spinly.io - Next-gen Crypto iGaming Platform


View Profile
July 07, 2025, 01:47:47 PM
 #12

Invest in any unrealistic project in cryptocurrency and taste the bite of a rug pull in it, the more reason for everyone of us to be selective in choosing for which coin or project we are running after, they may seems to be attractive and more promising to us by the virtue of what we earn about them or see concerning them, while not all things that glitters are gold, every crypto project does not warrant for our investment.


░▄████████████▀▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄██
████████████░█▀
████░▄▄▄███████
████▄▄▄▄▄▄▄▄░▄██
▀▀▀▀▀▀▀▀████░███
████████████░███
████████████░█▀

░▄████████████▀▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄██
████████████░███
████████████░███
████████████░███
████▄▄▄▄████░██▀
████▀▀▀▀▀▀▀▀░▀
████░█▀

░▄████████████▀▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄██
████████████░█▀
█████████░▄▄▄
█████████░███
░▄░██████░██▀██
▀▀░██████░▀██▄██
████████████░█▀

░▄███████▀░▄██▀▄
▀▀▀▀▀▀▀▀██▀▀▀▄██
████████████░███
████████████░███
██░▄░███████░███
██░█░███████░███
████████████░███
████████████░█▀

░▄██████▀▄
▀▀▀▀▀▀▀▄██
██████░███
██████░███
██████░███
██████░███████▀▄
██████░▀▀▀▀▀▀▄██
████████████░█▀

░▄████▀██▄█████▀▄
▀▀▀▀▀███▀▀▀▀▀▀▄██
█████████████░███
█████░█░█████░███
█████░▀░█████░███
█████████████░█▀
██████████░▄▄▄
██████████░█▀
 
.....  Next−Gen Crypto iGaming  .....
| 
     Play now      
Cryptomultiplier
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 1190
Merit: 287



View Profile WWW
July 07, 2025, 02:11:33 PM
 #13

For this space, I don learn say no be every rug pull wey we dey see today been actually start out as scam. Some projects been actually start out with good ideas, active developers, strong community, I mean dey actually been get better promise for their white-paper.

But along the way things just begin fall apart due to reasons such as mismanagement of funds, overpromise, lack of a strong team etc. And before you know dem go pull out liquidity quietly living investors in total shock. Take for example the Iron Titanium popularly know as Titan token, wey been get the attention of billionaires and investors the likes of Mark Cuban etc. The token con later crash for June 2021. We also have other examples like Luna wey collapse for 2022 and Squid game token for 2021

This one show say even real and promising project fit still fail and get rug pulled. That is why before you invest for any project whatsoever forget about the hype or wetin dey talk for the white-paper(cos some project's white-paper dey lie). Be very critical by asking yourself this very questions

1) Who be kind people wey dey behind this project? how successful were the projects that they previously managed? are they trustworthy?
2) Do the project have any real use or value or na just big Grammer Dem dey blow.
3) The funds wey dey for the pool, shey dem don lock am, or e fit vanish anytime?
4) If bear market enter, shey this project go fit survive at all?

For this space we gats dey very very careful. I wish all my 9ja brothers and sisters better gains and fewer regrets. One love ❤️🇳🇬
The success of Bitcoin and the acceptance of cryptocurrency in the world today didn't come without many sacrifices and when there arise the excellence and genius of Bitcoin, every other individual with just about enough cash to pay a good developer came onboard to sell their own vision of their own crypto currency.

So to answer the question of knowing about those who launch any failed crypto currency project is quite difficult unless where there is massive success or massive failure of the project and everyone sudden becomes curious and the identity of the owners become no longer a secret. That's just the way the world works. Invest first, find out later if it was worth it.
SatoPrincess
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1400
Merit: 840


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
July 07, 2025, 03:10:26 PM
 #14

Apart from bitcoin, investing in every other coin out there is a gamble. The sooner people accept this reality the better for them. I wouldn’t invest in a crypto project just because some big shot or celebrity is affiliated with the project. Where is Davido coin today? Where is tatcoin by bitcoin chief today?

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!