Mansoveh (OP)
Newbie
Offline
Activity: 4
Merit: 0
|
 |
July 09, 2025, 11:56:52 AM |
|
This one na big move wey Nigeria government take recently through one new law wey dem call: - Investment and Securities Act (ISA) 2025
The Law go change plenty things for crypto space, especially how Bitcoin and other crypto assets dey treated.
1. Bitcoin & Crypto Now Get Legal Backing
Before:
- CBN say banks no fit allow crypto transactions (2021 ban)
- Crypto no be legal or illegal, e just dey for grey area
Now:
- Bitcoin don officially become "a regulated investment" under Nigeria law
- Na Securities and Exchange Commission SEC go now regulate am
So Bitcoin don move from "underground hustle" to "official investment asset"
2. Exchanges Must now Register with SEC
Any crypto exchange (like Binance, Luno, Kucoin wey wan operate for Nigeria now must register and get license from SEC as
That means:
- Dem go do KYC (Know Your Customer)
- Dem go follow anti-money laundering (AML) laws
- Dem go pay tax like normal financial institutions
No be play again. If you no get license, SEC fit come after you.
3. Crypto Transactions Now Fit Be Traced and Taxed
As crypto don enter official investment zone:
- Government go now dey monitor transactions more
- You fit need to pay capital gains for tax if your Bitcoin grow in value
- They go dey ask where the crypto come from and who send am, etc.
If you dey cash out ₦5M worth of Bitcoin, dem go want know the origin
4. Investors Now Get Legal Protection (But na Two Edged Sword)
Now wey Crypto don legal:
- If exchange run you scam or run with your money, you fit go court legally under SEC rule.
- But at the same time, if you run fraud using Bitcoin, dem fit now arrest you faster because everything don enter legal system.
BUT: The problem still never finish Even with all this: - Banks still dey freeze people account wey dem suspect of crypto
- SEC never really approve many exchanges to operate freely
- Law dey ground but the implementation still dey slow
So for now, na still half leg in, half leg out. If everything dey normal now, It will be a big win for crypto future in Nigeria, even though road still rough small because.
- You as investor get more protection, but government go still dey monitor your movement
- E go reduce scam for space, but you must do things in legit way
Source: https://nairametrics.com/2025/04/04/isa-2025-nigeria-formally-recognizes-cryptocurrency-as-securities-in-new-sec-act-2025/
|
|
|
|
Kelward
|
 |
July 09, 2025, 12:48:10 PM |
|
I no know where you go get dis your information say "Nigeria Don Finally Recognize Bitcoin as Legal Investment". Abeg dis your information de misleading and I de skeptical about di link wey you share because I no know any legit site wey go de share fake news.
As far as I know nothing concern Nigerian government with anybody Bitcoin investment. Bitcoin de decentralized and if you hold am for your none custodial wallet na only you get di privacy and freedom over your Bitcoin. E no even de recommended for Bitcoin investors to leave dem BTC inside exchanges because if no be your keys no be your coins, any exchange fit to collapse at anything. Na only Bitcoin wey you leave for inside centralized exchange account na im government fit to trace for money laundering matters. Government fit to regulate exchanges but nothing concern dem with Bitcoin wey de for your wallet wey only you get di total custody.
|
|
██ ██ ██████ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ██████ ██ ██ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ██████████████ THE #1 SOLANA CASINO
██████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | [ [ | 5,000+ GAMES INSTANT WITHDRAWALS | ][ ][ | HUGE REWARDS VIP PROGRAM | ] ] | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████████████████████████████████████████████████ PLAY NOW ████████████████████████████████████████████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
Hero - Legendary Member
|
|
|
fredericktaylor
|
 |
July 10, 2025, 04:33:43 AM |
|
There is no official announcement yet that Bitcoin is legal in Nigeria, but the law that has been introduced is that Nigeria has officially recognized cryptocurrency as securities in the new SEC Act 2025. In my opinion, the way Bitcoin is spreading all over the world, at some point it will be officially recognized in our country. It may take time but I am sure it will happen. Bitcoin is decentralized and not completely controlled by any country or government. I can invest and hold it whenever I want. It has completely retained personal freedom which is why it has become more popular. your knowledge will lead you to success in investing, so be patient and take your time and do more research, then you will get good results.
|
|
|
|
Sjkah
Jr. Member
Offline
Activity: 60
Merit: 1
|
 |
July 10, 2025, 05:16:18 AM |
|
If Nigeria really recognizes Bitcoin as a legitimate investment, then investment will gradually reach a good goal. However, how accurate this information is beyond my understanding. If this information is correct, then the economy can progress. It is doubtful whether the world knows for sure whether Bitcoin was legitimate or not in Nigeria. However, Bitcoin will gain a lot of recognition around the world. Bitcoin investment depends entirely on yourself. To achieve success, you have to be patient.
|
|
|
|
Zigabel
|
 |
July 10, 2025, 03:05:02 PM |
|
Thos na welcome development but small challenge go de am say because that regulations wey go make dem dey chook eye too much na wwetin Bitcoin no dey for, the decentralised nature of Bitcoin dey intended for complete freedom which with this kain policy you no go get completely, although I know say no actual freedom anywhere but Bitcoin been give a good sense of freedom wey be say dis policy now fo cut down well well
The advantage say investors dem go get protection na very sharp advantage, and say if exchanges run u street you fit follow dem up unto any levels sharp but all the chooking eye wey go make government come dey Interfare with person funds don remove the freedom wey decentralisation been bring and e no too sharp.
|
▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌░▄░░█████▀░░██████ ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████ ███░░▌██░░▄░░▄█████████ ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████ ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███ ██████████████▄▄░░░▄███ ▀█████████████████████▀ ▀▀█████████████████▀▀ | Rainbet.com CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK | | | █▄█▄█▄███████▄█▄█▄█ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ █████▀█▀▀▄▄▄▀██████ █████▀▄▀████░██████ █████░██░█▀▄███████ ████▄▀▀▄▄▀███████ █████████▄▀▄███ █████████████████ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ | | | |
▄█████████▄ █████████ ██ ▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄ ▀██░▐█████▌░██▀ ▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄ ▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀ ▀█▀░▀█▀
| 10K WEEKLY RACE | | 100K MONTHLY RACE | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
DubemIfedigbo001
|
 |
July 10, 2025, 04:56:42 PM |
|
I see am well well say OP dey yarn future tense for here and no be present tense. I never hear Oga Tinubu or em talk talk men yarn anything wey concern cryptocurrency for long time now. The latest news wey dey on ground now be say make bank dey report transactions wey pass #5 million to tax authorities. This government dey busy dey implement tax reforms everywhere for the country without any meaningful infrastructural development. Them no even get cryptocurrency time for now, but I feel say the percentage we dey pay for Exchanges like Bitget, Nigerian government get cut inside.
Capital gains tax for crypto assets dey since for the law, na we dey do stronghead no dey gree declare our crypto assets and pay taxes on am because our government stand with am no dey clear.
Even if CBN release memo give bank say make them dey do direct transaction with crypto related activities and FG give open speech for am say the country don dey very friendly with crypto. I no go transact directly with my bank because e fit still be trap to catch those wey dey into crypto and block their accounts.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Marykeller
|
 |
July 10, 2025, 05:29:09 PM |
|
BUT: The problem still never finish Even with all this: [/li]
[li]Banks still dey freeze people account wey dem suspect of crypto[/li] [li]SEC never really approve many exchanges to operate freely[/li] [li] Law dey ground but the implementation still dey slow[/li][/list]
With all these wey you talk, reaching here, you come point another wahala. That means Bitcoin is not truly legalize fully for our country cos if really it does, all these facts wey you point out so, for no dey about Bitcoin recognized as legal tender in Nigeria. As we can say to this, cryptocurrency na d least thing wey Nigerians wan think about because there are other crucial things our calls for attention that we expect our government to resolve in no short time to avoid disintegration of the country.
|
▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌░▄░░█████▀░░██████ ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████ ███░░▌██░░▄░░▄█████████ ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████ ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███ ██████████████▄▄░░░▄███ ▀█████████████████████▀ ▀▀█████████████████▀▀ | ..Rainbet.com.. CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK | | | █▄█▄█▄███████▄█▄█▄█ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ █████▀█▀▀▄▄▄▀██████ █████▀▄▀████░██████ █████░██░█▀▄███████ ████▄▀▀▄▄▀███████ █████████▄▀▄███ █████████████████ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ | | | |
▄█████████▄ █████████ ██ ▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄ ▀██░▐█████▌░██▀ ▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄ ▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀ ▀█▀░▀█▀
| 10K WEEKLY RACE | | 100K MONTHLY RACE | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
BtcAnalyst1
Jr. Member
Offline
Activity: 70
Merit: 2
|
 |
July 10, 2025, 06:44:50 PM |
|
There is no official announcement yet that Bitcoin is legal in Nigeria, but the law that has been introduced is that Nigeria has officially recognized cryptocurrency as securities in the new SEC Act 2025. In my opinion, the way Bitcoin is spreading all over the world, at some point it will be officially recognized in our country. It may take time but I am sure it will happen. Bitcoin is decentralized and not completely controlled by any country or government. I can invest and hold it whenever I want. It has completely retained personal freedom which is why it has become more popular. your knowledge will lead you to success in investing, so be patient and take your time and do more research, then you will get good results.
I still day wonda where him get that news from, because I never hear am, many news when we dey hear nor be correct news. Me i nor dey trust all this news wey them nor read for national television stations because some people just won make you click the news like content creators them pattern. Bitcoin nor bi joke, adoption go spread fast, and many people go invest more which will make price rise in the future. Now na just small beginning , before e go reach another five years, many people nor go fit buying easily again.
|
|
|
|
TEBTC
Member

Offline
Activity: 364
Merit: 32
|
 |
July 12, 2025, 06:24:43 AM |
|
This is a welcome development because this move has been over due in the country crypto currency has been one thing that Nigerians has been interesting since but due to the fact that there was no legal backing there has been some set backs as the crypto community has not been given the freedom to operate even though people where into crypto currency so this move is a welcome development as in the Nigerian crypto community
|
|
|
|
Mykon Bobby
Newbie
Offline
Activity: 25
Merit: 0
|
 |
July 13, 2025, 06:24:54 PM |
|
BUT: The problem still never finish Even with all this: [/li]
[li]Banks still dey freeze people account wey dem suspect of crypto[/li] [li]SEC never really approve many exchanges to operate freely[/li] [li] Law dey ground but the implementation still dey slow[/li][/list]
With all these wey you talk, reaching here, you come point another wahala. That means Bitcoin is not truly legalize fully for our country cos if really it does, all these facts wey you point out so, for no dey about Bitcoin recognized as legal tender in Nigeria. As we can say to this, cryptocurrency na d least thing wey Nigerians wan think about because there are other crucial things our calls for attention that we expect our government to resolve in no short time to avoid disintegration of the country. Back then in 2013 I thought bitcoin was a scam of a thing but as time passes by, I came to understand that bitcoin is a fast growing in investments that is growing rapidly. In 2019 I finally noticed that the price of Bitcoin has increased and a lot of people are investing on it seriously worldwide that is when I understand that it wasn't a scam of a thing. Nigerian government was also thinking it was a scam but when they saw the rate it was moving fast they now understand it wasn't a scam and decided to join the move. There is a saying "that States if you cannot beat them you join them" Nigeria government governor choice than to legalize it
|
|
|
|
nelson4lov
|
 |
July 13, 2025, 10:32:15 PM |
|
Bitcoin is now too big for them to ignore especially now that the United States is pushing to be the capital of Bitcoin and all things crypto. It's very convenient that they would now allow it especially since their previous laws and restrictions made a lot of people not to invest in bitcoin over the years when it was super cheap. Heck, SARS made plenty of arrests and extortion all in the name of restricted crypto laws. Lol.
Well, nothing really surprising about the news because the same government won't invest some of our money in Bitcoin as those money will be siphoned via government "contracts".
|
| | | | | | | ███▄▀██▄▄ ░░▄████▄▀████ ▄▄▄ ░░████▄▄▄▄░░█▀▀ ███ ██████▄▄▀█▌ ░▄░░███▀████ ░▐█░░███░██▄▄ ░░▄▀░████▄▄▄▀█ ░█░▄███▀████ ▐█ ▀▄▄███▀▄██▄ ░░▄██▌░░██▀ ░▐█▀████ ▀██ ░░█▌██████ ▀▀██▄ ░░▀███ | | ▄▄██▀▄███ ▄▄▄████▀▄████▄░░ ▀▀█░░▄▄▄▄████░░ ▐█▀▄▄█████████ ████▀███░░▄░ ▄▄██░███░░█▌░ █▀▄▄▄████░▀▄░░ █▌████▀███▄░█░ ▄██▄▀███▄▄▀ ▀██░░▐██▄░░ ██▀████▀█▌░ ▄██▀▀██████▐█░░ ███▀░░ | | | | |
|
|
|
Finebone
Jr. Member
Offline
Activity: 42
Merit: 45
|
 |
July 14, 2025, 10:36:40 AM |
|
I no know how true this your news be but one aspect wey I dy sure of is that na through our banks we go take know wether our government mean am or not , if truth dy inside this update in the first place. Because at least for those of us wey don get small experience for this space, we know say our government no wan use ear hear crypto related transaction, so if our banks no dy freeze people account again, na that time I go believe our government, if them even talk this kind of thing at all.
|
|
|
|
|