Bitcoin Forum
September 30, 2026, 11:39:58 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 31.1 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1] 2 »  All
  Print  
Author Topic: Many bitcoin prediction na just wyning no bi true, as i see am.  (Read 295 times)
BtcAnalyst1 (OP)
Jr. Member
*
Offline

Activity: 145
Merit: 3

View Profile
July 13, 2025, 09:25:42 PM
 #1

Some people wey dey predict bitcoin price na the people wey just enter the market newly, and them dey fill say the best way to make plenty people buy bitcoin na to dey predict that bitcoin go reach $500k, while some people even say e go reach $1m before we enter 2028. I just they think say na wyning them dey do so that people go just buy so that price go increase for them to sell their own. Wey tin una think?
SmartCharpa
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1302
Merit: 546

View Profile WWW
July 13, 2025, 09:55:15 PM
Merited by Mia Chloe (1)
 #2

Some people wey dey predict bitcoin price na the people wey just enter the market newly, and them dey fill say the best way to make plenty people buy bitcoin na to dey predict that bitcoin go reach $500k, while some people even say e go reach $1m before we enter 2028. I just they think say na wyning them dey do so that people go just buy so that price go increase for them to sell their own. Wey tin una think?

I don’t understand where you get that kind talk say people dey predict Bitcoin price just to make others buy so the price go rise. Honestly, make you no let anybody deceive you, nobody fit truly predict wetin Bitcoin price go be tomorrow or even in the next few years. All those talk $500k and $1 million before 2028, na just too much talk. Bitcoin price dey very unpredictable, even people that sabi am no dey sure how e go move.

People wey really dey invest in Bitcoin no dey do am because of hype or quick profit, dem believe say Bitcoin get better future, and na long term gain dey focus on. Dem know say the Bitcoin price fit go up and down anytime, but dem continue to hold because of the believe wey dem get and the benefits Bitcoin fit bring. Dem no dey invest for today or next week, dem dey invest for the future.

Sometimes na traders or short term investors dey use prediction as method to make others rush enter the market. Once people don buy the price fit rise, and dem go use that opportunity sell their own and cash out better money. So make you dey very careful do your own research, and no just dey follow prediction anyhow. Invest with sense, no be waiting dem talk.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
||.
|
▄▄████▄▄
▀█▀
▄▀▀▄▀█▀
▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄
▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄
▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀
▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀
█░░██████░░█
█░░░░▀▀░░░░█
█▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█
▄░█████▀▀█████░▄
▄███████░██░███████▄
▀▀██████▄▄██████▀▀
▀▀████████▀▀
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
████████████░███████▀▄▀
████████████░██▀▄▄▄▄▀
████████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████▀
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄
███░████░░░░░▀██░████░███
███░████░█▄░░░░▀░████░███
███░████░███▄░░░░████░███
▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
SOUTHAMPTON FC
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
Josefjix
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1974
Merit: 683

View Profile
July 13, 2025, 11:33:18 PM
 #3

Some people wey dey predict bitcoin price na the people wey just enter the market newly, and them dey fill say the best way to make plenty people buy bitcoin na to dey predict that bitcoin go reach $500k, while some people even say e go reach $1m before we enter 2028. I just they think say na wyning them dey do so that people go just buy so that price go increase for them to sell their own. Wey tin una think?

All these your assumption no really matter, e no concern the price of Bitcoin to do wetin dey en mind, there noice self no reach anywhere even if everybody buy, Bitcoin price go still fall and your mind go dey wetin no good.

No be today we start to dey hear all these noise, I just dey pray make you still dey this industry witness Bitcoin falling wotowoto with all the noise and you go know say this industry no be chaise play.
BtcAnalyst1 (OP)
Jr. Member
*
Offline

Activity: 145
Merit: 3

View Profile
November 29, 2025, 07:55:45 PM
 #4

well, e dey happen like that shaa, nothing spoil, I dey the industry, any how wet hin go be must be, Bitcoin go always come back after hin don dump, but na smal small. I know say Bitcoin go dey do him things, whether people dey cry or not, price go still dey do as hin like. Anyhow, we dey inside the matter, no shaking!
Jubilee58
Full Member
***
Offline

Activity: 406
Merit: 155

View Profile
November 29, 2025, 10:06:03 PM
 #5

The truth about bitcoin bi sey, nobody go fit make precise prediction, wetin or where Bitcoin go de tomorrow. All di predictions wey people de make na because of how the price de move, where Bitcoin started and where it is today. Bitcoin has really outperformed any other cryptocurrency in the digital market, and bitcoin still hold more potential in the future and that is why investors are so much bullish on bitcoin and anticipate even a higher price far above what the price is .

███████████    B I T L I S T        🔄 MIXERS     📈 EXCHANGES     🎰 CASINOS    ███████████
████████████████████     CATALOG CRYPTO WEBSITES #KYCFREE    ████████████████████
███████████    |   Bitcointalk Archive   |   Image Hosting   |  Currency Converter  |    ███████████
Josefjix
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1974
Merit: 683

View Profile
November 29, 2025, 11:24:07 PM
 #6

Some people wey dey predict bitcoin price na the people wey just enter the market newly, and them dey fill say the best way to make plenty people buy bitcoin na to dey predict that bitcoin go reach $500k, while some people even say e go reach $1m before we enter 2028. I just they think say na wyning them dey do so that people go just buy so that price go increase for them to sell their own. Wey tin una think?
Normally, na speculation them dey call am and na wetin make the crypto space sweet be that, even if the predictions na whining or not, so long as there is market dey fluctuate here and there, up and down, and so forth. Na the sweetness of the market movement be that. 500k too much to reach this year self and that the current price never rest it cases.
Sonia_123
Full Member
***
Offline

Activity: 896
Merit: 202

View Profile
November 29, 2025, 11:42:04 PM
 #7

Before, na wetin you think, na prediction now just to deceive people and give them false hope, na dem do bitcoin or they sell am wey you go believe dem, nobody knows how bitcoin price for be for the next minute, the only thing be sey we don see how e bin happen before so na that one we take dey believe and get hope for bitcoin sey the price go dey increase, but not as dem dey talk am sey e go reach 500k or 1m, because the price nor stable but volatile, e dey go up and down, so you nor fit believe those conclusion like that, until e happen like that for your eye.

All these kind predictions dey come from traders wey wan make dem money waka comot for the market, maybe, for some days, the market never favour dem, so dem go talk like that so that people go fit buy more bitcoin, to favour dem . Avoid people like that so dem no go put wrong idea for your head wey go make you dey pursue wetin no real, just try your best and accumulate with your discretionary income wey you go fit daily, weekly or monthly for long term of four to ten years and above.
Akaenyi
Full Member
***
Offline

Activity: 183
Merit: 110

View Profile
November 30, 2025, 08:02:20 AM
 #8

Some people wey dey predict bitcoin price na the people wey just enter the market newly, and them dey fill say the best way to make plenty people buy bitcoin na to dey predict that bitcoin go reach $500k, while some people even say e go reach $1m before we enter 2028. I just they think say na wyning them dey do so that people go just buy so that price go increase for them to sell their own. Wey tin una think?
It is not correct that only people that entered the market newly are the ones that predict Bitcoin price, experienced holders and traders also predict price. Bitcoin is volatile and anybody is free to speculate where they think it's price will be at anytime. I see a lot of predictions in speculation board of this forum and in the threads both experienced and inexperienced people predicts according to what they think.

Many people enter Bitcoin investment not because of other people's predictions but because they know that it is a store of value. If you research Bitcoin history you will know that it's price will always to get to the top (ATH) and that is why the adoption is increasing not because people are predicting that it will reach $500,000 or $1,000,000.
MainIbem
Hero Member
*****
Offline

Activity: 2212
Merit: 673

Open-code Isolated Crypto Wallet

View Profile WWW
November 30, 2025, 10:09:04 AM
 #9

Some people wey dey predict bitcoin price na the people wey just enter the market newly, and them dey fill say the best way to make plenty people buy bitcoin na to dey predict that bitcoin go reach $500k, while some people even say e go reach $1m before we enter 2028. I just they think say na wyning them dey do so that people go just buy so that price go increase for them to sell their own. Wey tin una think?

All these your assumption no really matter, e no concern the price of Bitcoin to do wetin dey en mind, there noice self no reach anywhere even if everybody buy, Bitcoin price go still fall and your mind go dey wetin no good.

No be today we start to dey hear all these noise, I just dey pray make you still dey this industry witness Bitcoin falling wotowoto with all the noise and you go know say this industry no be chaise play.

Exactly, OP dey talk like say na big players manipulation dey control the price of Bitcoin, if na wetin em think make em better perish that thought cause nobody but demand and supply dey control the price of Bitcoin, moreover nothing concern any investor with the speculations of others or whether big players sell their coins cause if person done hodl for long then they get right to take some profits. However Bitcoin get the potential to reach those speculations ($500k and $1m) respectively so instead of to bother about whether big players dey manipulate the market in their favour, make OP just take em time now dey buy more Bitcoin so him too fit take better profit for future when Bitcoin reach those figures.

▄███████████████████████▄
█████████████████████████
██████████▀▄▄▄▀██████████
█████████░█████░█████████
████████▀▀░▄▄▄░▀█████████
███████░░░█████░░░███████
██████░░░▐█████▌░░░██████
██████░░░▐█████▌░░░██████
██████░░░▐█████▌░░░██████
███████░░░█████░░░███████
████████▄▄░▀▀▀░▄█████████
█████████████████████████
▀███████████████████████▀
 
 Lock.com 
█▀▀
█
█
█
█
█
█
█
█
█
█
█
█▄▄
▀▀█
█
█
█
█
█
█
█
█
█
█
█
▄▄█
█▀▀
█
█
█
█
█
█
█
█
█
█
█
█▄▄
▀▀█
█
█
█
█
█
█
█
█
█
█
█
▄▄█
 
  Open − code isolated Crypto Wallet     Sign Up    
Salahmu
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1274
Merit: 612

View Profile WWW
November 30, 2025, 01:10:34 PM
 #10

Some people wey dey predict bitcoin price na the people wey just enter the market newly, and them dey fill say the best way to make plenty people buy bitcoin na to dey predict that bitcoin go reach $500k, while some people even say e go reach $1m before we enter 2028. I just they think say na wyning them dey do so that people go just buy so that price go increase for them to sell their own. Wey tin una think?
Normally, na speculation them dey call am and na wetin make the crypto space sweet be that, even if the predictions na whining or not, so long as there is market dey fluctuate here and there, up and down, and so forth. Na the sweetness of the market movement be that. 500k too much to reach this year self and that the current price never rest it cases.

As @BtcAnalyst1 still they new here na waiting make him no understand the vibe way they for those things way people they always they talk about the price, is good say you done highlight for am say na speculation them they do so that him no go they misunderstand am because when him go enter speculation board him go even tire because of the money way them go they call as waiting the price of Bitcoin go be. For the 500k e no go go anywhere for this year we they now, even 100k I no sure say I believe e go reach the price because e done show say Market no happy.
Marvelockg
Sr. Member
****
Offline

Activity: 1036
Merit: 459

View Profile
November 30, 2025, 01:59:09 PM
 #11

I just they think say na wyning them dey do so that people go just buy so that price go increase for them to sell their own. Wey tin una think?
Investors do not buy just because of a random opinion of a newbie. they do their own research and have probably stayed in the system long enough that they can make their investment decision on their own. Even on the forum, when you make your speculation as a newbie people do not take you seriously because they assume you are yet to fully get a grasp of what bitcoin investment fully entails. outrageous speculation may be subject to some element of lies but as an investor, one of the things you ought to know is how to differentiate between a false bitcoin investment speculation and one that is true.

Hardyrobust
Full Member
***
Offline

Activity: 700
Merit: 200

View Profile
November 30, 2025, 02:36:46 PM
 #12

Some people wey dey predict bitcoin price na the people wey just enter the market newly, and them dey fill say the best way to make plenty people buy bitcoin na to dey predict that bitcoin go reach $500k, while some people even say e go reach $1m before we enter 2028. I just they think say na wyning them dey do so that people go just buy so that price go increase for them to sell their own. Wey tin una think?
This is wrong, if you think all the people that invested in bitcoin is merely because they saw people hyping that the price will reach a certain level by a certain time. To me bitcoin is not were it is as a result of speculation. If you are into bitcoin because of what you heard some people says about it then you understand what bitcoin is and it offers. You are just thinking in terms of making profit from bitcoin, bitcoin offer more than this and people prediction has nothing to do with the price of bitcoin.
Emjay24
Sr. Member
****
Offline

Activity: 616
Merit: 353

View Profile
November 30, 2025, 03:19:30 PM
 #13

Some people wey dey predict bitcoin price na the people wey just enter the market newly, and them dey fill say the best way to make plenty people buy bitcoin na to dey predict that bitcoin go reach $500k, while some people even say e go reach $1m before we enter 2028. I just they think say na wyning them dey do so that people go just buy so that price go increase for them to sell their own. Wey tin una think?
Baba all those things na prediction, none of dem dey determine how Bitcoin price go take waka and e no mean say as people talk, you go rush go do pass yourself based on wetin dem talk. Talk na free and everybody fit express themselves for any subject including Bitcoin price, na who go follow their talk mindlessly na him lose guard. You suppose verify every talk wey people dey talk and make decision for dis crypto space based on wetin you understand and no be wetin people tok. Bitcoin dey very decentralized and people prediction no dey determine de outcome of de market. Na de action of buyers and sellers dey determine how de price dey go, make nobody whine you for dis crypto space and no use because say person tok go use money wey you suppose take do expenses take buy Bitcoin thinking say de price go jump make you cashout. Make sure say na your discretionary income you dey take buy Bitcoin make you fit hold am for long.

B-BossMan
Sr. Member
****
Offline

Activity: 700
Merit: 288

SIG-F6011343C5

View Profile
November 30, 2025, 03:59:11 PM
 #14

Some people wey dey predict bitcoin price na the people wey just enter the market newly, and them dey fill say the best way to make plenty people buy bitcoin na to dey predict that bitcoin go reach $500k, while some people even say e go reach $1m before we enter 2028. I just they think say na wyning them dey do so that people go just buy so that price go increase for them to sell their own. Wey tin una think?

One thing wey you need to understand be say, everybody fit give him Bitcoin predictions, for a particular day, weeks, months and years coming, some people fit get the predictions correct for a the day him predicted for, but some people own fit not possible, because some people they predict as if they don go take something, how bitcoin wan take go $1m wey e still dey below &100k, no be say e no go fit possible but some too much,@op na why you dey see some predictions as wyning.

Honestly if na to talk the truth, nobody fit predict bitcoin price accurately, but everybody go just fit they assume thier own prediction, so e fit no correct and e fit correct. Na the thing be that.
Creeper0
Full Member
***
Offline

Activity: 588
Merit: 163

View Profile
November 30, 2025, 04:10:49 PM
 #15

Are you saying that Bitcoin has created this great market value through publicity? Your idea is wrong, those who are investing in Bitcoin or whale investors, are not investing in Bitcoin just for profit. Rather, Bitcoin is very advanced technically and in terms of security.

No one can control Bitcoin if they want, and no one can follow the transactions. Even in the case of international transactions, you can complete the transaction through low fees without any banking hassle and government supervision. I think, the advanced benefits of Bitcoin are working to increase the number of users of Bitcoin and increase its value. We do not need publicity to increase the value of Bitcoin, but rather you can highlight the truth about Bitcoin to remove people's misconceptions.

Agbe
Legendary
*
Online Online

Activity: 1750
Merit: 1463

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile
November 30, 2025, 06:54:24 PM
 #16

The people you are referring to as predicting the price of Bitcoin what parameters are they using to predict the price of Bitcoin so that others are buying into it. I don't think that anyone can predict what the price of Bitcoin will be in the next minute or even day. Again anyone coming into Bitcoin should not come because of the price that is already a wrong start and such a person will be disappointed with what they will see because the price may decide to stay down for a prolonged period which may be discouraging.Anyone coming into Bitcoin should do that out of conviction because the truth is Bitcoin is a long term project and anyone going into it should be prepared for this fact another not by prediction from other which may even not understand Bitcoin itself.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Jostern
Sr. Member
****
Offline

Activity: 560
Merit: 353

View Profile
November 30, 2025, 10:41:10 PM
 #17

Nobody can predict Bitcoin, I have been following Bitcoin for a long time and I have come to understand that so many people have been trying to predict Bitcoin but I must say that it’s absolutely impossible to predict Bitcoin, because especially when Bitcoin is a volatile assets like it is right now, in this situation I have come to understand that Bitcoin would always have some investors thinking otherwise what the market situation is going to be in a particular time.

People have been saying that Bitcoin is going to have a certain amount in a given duration of time, but my questions have always been to ask what information are they really using in terms of bitcoin prediction, because there is no chance for an individual or an investor to be able to predict the price of bitcoin in a particular given time frame or a period of time.

██
██
██████
R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
██████
██
██
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████████████
 
 THE #1 SOLANA CASINO 
██████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄█████
█████████████
█████████████
███▀█████████
▀▄▄██████████
█████████████
█████████████
█████████████
█████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
█████████████
▄████████████
██▄██████████
████▄████████
█████████████
█░▀▀█████████
▀▀███████████
█████▄███████
████▀▄▀██████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
[
[
5,000+
GAMES
INSTANT
WITHDRAWALS
][
][
HUGE
   REWARDS   
VIP
PROGRAM
]
]
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████████████████████████
 
PLAY NOW
 
████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
SmartGold01
Legendary
*
Offline

Activity: 1456
Merit: 1142

View Profile WWW
November 30, 2025, 11:11:28 PM
 #18

Before person give analysis or make predictions is either they have gotten a news maybe a concrete information about what would make Bitcoin hit to that price they are speculating about, besides this last ATH that was reached nobody where able to predict correctly that it would get to that range in price but was shocked to see that it broke the price.
So, whatever anyone is saying about Bitcoin is all about speculation because they can't really give exact information on where the price could get as I know Bitcoin is more speculative. What makes it tradable as an asset is the ability to rise and fall is what makes people keep trading it and it also reacts and reflects to news all time so, whenever good news is reflecting the market you would see it increasing seriously.
Cryptomultiplier
Sr. Member
****
Offline

Activity: 1582
Merit: 318

View Profile WWW
November 30, 2025, 11:45:43 PM
 #19

Some people wey dey predict bitcoin price na the people wey just enter the market newly, and them dey fill say the best way to make plenty people buy bitcoin na to dey predict that bitcoin go reach $500k, while some people even say e go reach $1m before we enter 2028. I just they think say na wyning them dey do so that people go just buy so that price go increase for them to sell their own. Wey tin una think?
The major problem of Bitcoin and wey dey responsible for the price till e climb to any ATH wey e reach, na speculation wey be part of the volatility dey cause am.
Even professional crypto currency analyst no fit accurately say,  not even AI.
Anything you hear na just speculation and e get board for this forum wey dey carry this kind talk of speculation of Bitcoin prices for head. Try visit am, your head fit swell.

▄▄███████████████████▄▄
▄███████████████████████▄
███████████████████▄█████
█████████████████████████
███████████▀█████████████
█████████▀███▀██████▀████
██████████████████▄██████
█████████▄▄█▄▄███████████
██████████▄▄▄████████████
███████████████████▀█████
████████████████▀▀███████
▀███████████████████████▀
▀▀███████████████████▀▀
████████████████████████
 
EARNBET 
 
████████████████████████
|⚽ 🏀
 
🏈 🏓
 
🎯 🥊
 
⚾ 🎾
 
⛳ 🏐
 
🏏 🏎️
|

███████▄▄███████████
████▄██████████████████
██▄▀▀███████████████▀▀███
█▄████████████████████████
▄▄████████▀▀▀▀▀████████▄▄██
███████████████████████████
█████████▌████▀████████████
███████████████████████████
▀▀███████▄▄▄▄▄█████████▀▀██
█▀█████████████████████▀██
██▀▄▄███████████████▄▄███
████▀██████████████████
███████▀▀███████████

HIGHEST
VIP REWARDS

 ✔ G U A R A N T E E D   
|
█▀▀
█
█
█
█
█
█
█
█
█
█▄▄
 
🜲

▀▀█
█
█
█
█
█
█
█
█
█
▄▄█
KING OF
THE CASTLE

$200K in prizes
| 
[PLAY NOW]
Nathrixxx
Sr. Member
****
Offline

Activity: 658
Merit: 299

Bitz.io Best Bitcoin and Crypto Casino

View Profile
December 01, 2025, 05:20:47 AM
 #20

Don't always believe in what people are saying online when you're not taking adequate steps to verify on how true they were, we can't be claiming, this can only be possible for us to achieve when we are also bouyant of what we know in bitcoinand crypto at large, so that we don't get misleading information from the random users online claiming what they are not doing or achieving, just to impress viewers in the public.

███ 
███████▄▄███▄███▄
███▄▄████████▌████▄
▄██████████████▐███▌
██▄███████████▌████▌
████████▀███████▐▌█
███████████████▌█▌▐
████████▄████████▐▐
██████████████████▌
███████████████▄██▄
██████████████▀▀▀
█████▀███▀▀▀
Bitz.io███ ████████▄████▄▄▄█████▄▄
██████▄████████▀▀██▀▀
█████▀▀█████▀▀▄▄█
███████████▄▀▀███
████████████████▐▌
████████████████▐▌
███▄▄█████▄▄█▄▄█████▄▄
█▄█████████████████████▄
▄███████████████████████▄
██
███████████████████████
▀██
█████████████████████▀
█▀████
█████████████████▀
███▀▀████▀▀██▀▀█████▀▀
98%
RTP
▄▄███████▄▄
▄███████████████▄
▄███████████████████▄
▄███████████████
██████▄
▄███████████████████████▄
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
████████████████████████▀
▀█████████████████████▀
▀███████████████████▀
▀███████████████▀
▀▀███████▀▀
HIGH
ODDS
 ███
█████████   ██

......PLAY NOW......

██   █████████
███ 
Pages: [1] 2 »  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!