Bitcoin Forum
July 30, 2025, 02:47:06 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 29.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Bitcoin Na Still the Chairman for the Crypto Street  (Read 228 times)
Joeboy (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 84
Merit: 32

I Am Because We Are

View Profile
July 18, 2025, 09:43:01 PM
Merited by CryptopreneurBrainboss (2)
 #1

For this crypto space, Bitcoin na the only coin wey still stand gidigba. No be coin wey no dey follow hype or crowd, and today we go yan why Bitcoin na still the Oga on top for crypto, and why others still dey learn work.
1) Na Bitcoin wey Start the Movement: Before all this fancy coins wey we dey hear today, na Bitcoin  be the first cryptocurrency to show face(for 2009). E bring the idea say people fit send money to each other without the need for bank or third party.

2) E Get Trust wey Others Never Build: Na Bitcoin wey institutions dey adopt now o, na Bitcoin wey countries dey legalize (like El Salvador in 2021 under the leadership of President Nayib Bukele), and na Bitcoin get the most secure and decentralized network. All this achievements no be by hype but by its strength, trust and track record.

3) For Naija People, Bitcoin Fit Be Better Escape Plan. Make we reason  this thing, Naira dey fall everyday like mango leaves, and people dey look for better investment wey Dem go keep their money. Bitcoin na better investment coz it protect the value of your investment, even if na small small you dey buy.

4) Bitcoin vs Altcoins The reality be say no be say altcoins no get value o, some actually get potential. But a whole lot of them na pump and dump or scam projects wey go disappear once bull run end. That is why it is unwise to o carry all your energy enter any altcoin wey you never understand. Start with Bitcoin and build from there.
Though  Bitcoin fit take time to build strong value wey go last long. But as my professor back then for school dey always talk, no be about speed, na about value.

Make I conclude with this-  For our newbies in the crypto space, if you dey em very serious and intentional about.wealth protection and financial freedom,  just know say Bitcoin na one of the surest road to achieve am.
But still no forget(Beginners take note):
👉 Always do your own research (DYOR). You can do this by belonging to a strong community wey Dem dey discuss real updates (like Bitcointalk), and also by reading articles and post from sites/ forum like cointelegraph, decrypt.co, altcointalk, and even this our our very bitcointalk.org
👉 No invest wetin you no fit lose or wetin no go make you sleep for night (This one dey very important)
👉 And you no necessarily need $10,000 before you go start Bitcoin acummulation, one very sweet thing about Bitcoin be say you fit start small, dey build your wealth.
promise444c5
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 728
Merit: 509

All things are numbers

View Profile
July 18, 2025, 09:58:47 PM
 #2

3) For Naija People, Bitcoin Fit Be Better Escape Plan
Not  only Nigeria though, fiat system in general is collapsing slowly even the mighty dollar  but in the scope "Naira" anyways yes!, Bitcoin could be beneficial for people to preserve their wealth along run but the problem  is most Nigerians still believe the space is scam  due to past experience and exposure ( for some people) this could be a setback for Bitcoin  in Nigeria though.

█▄
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Promocodeudo
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 840
Merit: 558

View Profile WWW
July 19, 2025, 04:23:24 PM
 #3

3) For Naija People, Bitcoin Fit Be Better Escape Plan
Not  only Nigeria though, fiat system in general is collapsing slowly even the mighty dollar  but in the scope "Naira" anyways yes!, Bitcoin could be beneficial for people to preserve their wealth along run but the problem  is most Nigerians still believe the space is scam  due to past experience and exposure ( for some people) this could be a setback for Bitcoin  in Nigeria though.
The fiat sytem is collapsing because many people has now refused to put their money doing nothing in the bank just for them to be given the worst interest by the benefiting banks, you people are now wise, since many individuals across the globe have now understand Bitcoin investment and the value in a long-term, individuals prefer pulling their fiat out those banks to invest them in Bitcoin knowing fully well that in the future their will likely be a profit far better than the interest they receive from banks, although the truth is that there's no way people will pull all there money from banks, fiat can't fade out totally because they have their own functions I think have said this. Before.

As for some Nigerians having the mindset that the space is full with scam or fraudulent activity I think they are generalizing things because of either ignorance or lack of understanding, yea don't may cause discouragement among individuals that want to invest in Bitcoin but I still think that such will only be for those that are really ready to make good inquiry about the whole thing before coming to conclusions.

Btcdeybodi
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 630
Merit: 313

View Profile
July 19, 2025, 09:37:51 PM
 #4

3) For Naija People, Bitcoin Fit Be Better Escape Plan
Not  only Nigeria though, fiat system in general is collapsing slowly even the mighty dollar  but in the scope "Naira" anyways yes!, Bitcoin could be beneficial for people to preserve their wealth along run but the problem  is most Nigerians still believe the space is scam  due to past experience and exposure ( for some people) this could be a setback for Bitcoin  in Nigeria though.
You no go blame any body wey still dey feel say bitcoin na scam because if some people open their mouth tell you several scams wey dem don pass through you go pity dem so for dem to still have the morale to invest in anything again no matter how genuine it appear, dem go still dey feel that stigma of fear in them. Another thing na poverty sha, the masses are poor so e dey difficult to convince dem to invest in bitcoin and besides, bitcoin no be wetin you go invest in come begin see the profits immediately and you know say our people dey like sharp sharp something wey no go waste too much time and e come be say na for long term na bitcoin dey profitable so e no really easy like that for dem.

▄▄█████████████████▄▄
▄█████████████████████▄
███▀▀█████▀▀░░▀▀███████

██▄░░▀▀░░▄▄██▄░░█████
█████░░░████████░░█████
████▌░▄░░█████▀░░██████
███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████
███░░▌██░░▄░░▄█████████
███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████
████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███
██████████████▄▄░░░▄███
▀█████████████████████▀
▀▀█████████████████▀▀
Rainbet.com
CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK
|
█▄█▄█▄███████▄█▄█▄█
███████████████████
███████████████████
███████████████████
█████▀█▀▀▄▄▄▀██████
█████▀▄▀████░██████
█████░██░█▀▄███████
████▄▀▀▄▄▀███████
█████████▄▀▄███
█████████████████
███████████████████
██████████████████
███████████████████
 
 $20,000 
WEEKLY RAFFLE
|

█████████
█████████ ██
▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄
▀██░▐█████▌░██▀
▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄
▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀
▀█▀░▀█▀
10K
WEEKLY
RACE
100K
MONTHLY
RACE
|

██

█████
███████
███████
█▄
██████
████▄▄
█████████████▄
███████████████▄
░▄████████████████▄
▄██████████████████▄
███████████████▀████
██████████▀██████████
██████████████████
░█████████████████▀
░░▀███████████████▀
████▀▀███
███████▀▀
████████████████████   ██
 
[..►PLAY..]
 
████████   ██████████████
Asiska02
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1260
Merit: 778

WOLFBET.COM - Exclusive VIP Rewards

View Profile WWW
July 19, 2025, 10:09:34 PM
 #5

4) Bitcoin vs Altcoins The reality be say no be say altcoins no get value o, some actually get potential. But a whole lot of them na pump and dump or scam projects wey go disappear once bull run end. That is why it is unwise to o carry all your energy enter any altcoin wey you never understand. Start with Bitcoin and build from there.
Though  Bitcoin fit take time to build strong value wey go last long. But as my professor back then for school dey always talk, no be about speed, na about value.

E dey very necessary for every newbie investor to know wetin them wan invest into. Some of them no fit differentiate between bitcoin and cryptocurrency and them take am say na different names of crypto be that them, making themselves aware of this things dey very important. Them dey easily dey misled and manipulated into investing in other altcoins instead of prioritizing bitcoin from beginning when them wan start investment. Bitcoin should take at least 80% of your portfolio as a beginner if at all you’re looking to invest in other altcoins that are promising and have done good background check on them. Bitcoin na the main investment and every other one ma just gamble investment wey you go dey pray to get profit if it goes your way.

Quote
No invest wetin you no fit lose or wetin no go make you sleep for night (This one dey very important)

For bitcoin investment, no be about wetin you fit lose but about wetin you fit spare to take invest in bitcoin because Bitcoin investment never end in loss before if you invest for the long term and wait patiently for the market to grow. Na when you invest in altcoins, you fit dey talk of possible lose in the investment because some of the when them don fall, them no dey ever recover again.

.WOLFBET....

CRYPTO CASINO
&
 SPORTSBOOK
████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
██████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████
███████
███████████
█████████████
██████████████
███████████████
████████████████
████████████████
████████████████
███████████████
███████████████
██████████████
████████████
████████████████
|
|
|
|
|
|

███████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████████
 
████████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████
█████████████████
███████████████
████████████
████████████████████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄

EXCLUSIVE VIP
REWARDS

▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄

....PLAY NOW.
Agbe
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1330
Merit: 1415

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile
July 20, 2025, 07:27:08 PM
 #6

For this crypto space, Bitcoin na the only coin wey still stand gidigba. No be coin wey no dey follow hype or crowd, and today we go yan why Bitcoin na still the Oga on top for crypto, and why others still dey learn work.
1) Na Bitcoin wey Start the Movement: Before all this fancy coins wey we dey hear today, na Bitcoin  be the first cryptocurrency to show face(for 2009). E bring the idea say people fit send money to each other without the need for bank or third party.

2) E Get Trust wey Others Never Build: Na Bitcoin wey institutions dey adopt now o, na Bitcoin wey countries dey legalize (like El Salvador in 2021 under the leadership of President Nayib Bukele), and na Bitcoin get the most secure and decentralized network. All this achievements no be by hype but by its strength, trust and track record.

3) For Naija People, Bitcoin Fit Be Better Escape Plan. Make we reason  this thing, Naira dey fall everyday like mango leaves, and people dey look for better investment wey Dem go keep their money. Bitcoin na better investment coz it protect the value of your investment, even if na small small you dey buy.

4) Bitcoin vs Altcoins The reality be say no be say altcoins no get value o, some actually get potential. But a whole lot of them na pump and dump or scam projects wey go disappear once bull run end. That is why it is unwise to o carry all your energy enter any altcoin wey you never understand. Start with Bitcoin and build from there.
Though  Bitcoin fit take time to build strong value wey go last long. But as my professor back then for school dey always talk, no be about speed, na about value.

Make I conclude with this-  For our newbies in the crypto space, if you dey em very serious and intentional about.wealth protection and financial freedom,  just know say Bitcoin na one of the surest road to achieve am.
But still no forget(Beginners take note):
👉 Always do your own research (DYOR). You can do this by belonging to a strong community wey Dem dey discuss real updates (like Bitcointalk), and also by reading articles and post from sites/ forum like cointelegraph, decrypt.co, altcointalk, and even this our our very bitcointalk.org
👉 No invest wetin you no fit lose or wetin no go make you sleep for night (This one dey very important)
👉 And you no necessarily need $10,000 before you go start Bitcoin acummulation, one very sweet thing about Bitcoin be say you fit start small, dey build your wealth.
when it comes to trust and stability Bitcoin is the most trusted crypto currency as it shows high level of stability which has made it the number one crypto currency one thing that crypto currency has over altcoins is  the stable nature of Bitcoin because investing in altcoins is like planting crops in a soil that is not fertile there will be no return on investment when investing in altcoins, crypto currency guarantees profit due to its growth rate

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Yablee0
Member
**
Offline Offline

Activity: 266
Merit: 62

CRYPTO ⇄ CRYPTO █ No KYC / AML

View Profile
July 21, 2025, 02:09:12 PM
 #7

For bitcoin matter dem no dey tell person na because bitcoin don already sound loud for everybody ear even small pinkin self go tell you watin Sub.

Bitcoin has already taken over the crypto space, that no real investor will tell you they don't have a huge stach of it,

However, with the high rate of inflation in the country and the persistent decrease in value of naira note bitcoin is the only saviors  and recommendable investment deal for all investors.
Josefjix
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1610
Merit: 583

Enjoy 500% bonus + 70 FS

View Profile
July 21, 2025, 04:11:35 PM
 #8

You don't expect Oga to be the tail after a long run, e go still remain and proof to every users that en still be Oga, no matter the challenges, the negative news, the setback, Oga still be Oga.

From 2009 till now, if you know how many challenges Bitcoin don face, you go know say this Bitcoin no go fit crash ever again, from corona virus crisis, Ukraine war, China banning crypto news that year, many negative news. All these things affected the price but still yet, e proof say en be Oga.

Not praising it much, e dey show.

█████████████████████████▄▄▄
████████████████████████▐███▌
█████████████████████████▀▀▀
██▄▄██▄████████████████████████▄███▄
▐██████▐█▌████▌███▌▐███▐███▀▀████▌
▀▀███▌██▌▐████▌▐███
█████▌███▌██████▌
██▐██████████████████▐███▐██████▐███
█████▌████████▐██████████▌███▌██████▌
███▀▀████▀▀████▀▀▀█████▀▀███▀▀█████▀▀

▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
▄▄█████▄▄
▄████▀█▀████▄
███▀▀▀░▀░▀▀████
██████░░██░░▐████
██████░░░░░░▀████
██████░░███░░████
███▄▄▄░░░▄▄▄███
▀████▄█▄████▀
▀▀█████▀▀

▀▀█████▀▀

▄▄█████▄▄
▄███████████▄
███░░░░░░░░░███
████▀▀▀░░░▀▀▀████
███░▀██▄▄▄██▀░███
█████▄▄░░░▄▄█████
██████░░░██████
▀████▄▄▄████▀
▀▀█████▀▀
▀▀█████████▀▀
▄▄█████▄▄
▄█████▀█████▄
██████▀░▀██████
██████░░░░░██████
█████▄░░░░░▄█████
█████▄▀▄▄▄▀▄█████
█████▄░░░▄█████
▀█████▄█████▀
▀▀█████▀▀

▀▀█████▀▀
 
LICENSED CRYPTO
CASINO & SPORTS
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
█████████████████████████████████████████████████████████
 
PLAY AND WIN
ROLLS᠆ROYCE

█████████████████████████████████████████████████████████
██████████████████████████████████████████
▄▄▄█████████████▌▐░████
▄▄█▄▄▄▄▄▄███████████████▀▀░▌▐█████
▄▄▀▀▀▄░░░░░░▐██▄▄▄▄▄▄▄░░▄▄▄▄████▄▄▀███
▄▀▀▌▄█████████▌██▌█▀▀▀█▀▐▌▐██████████████
▌█▀▌▌▌▌▌▌▌▌▌▌▌▌█▀░▄▄▄▄▄▄▀░▐▀██▀▀█████████
▐▀▀▀▌▌▌▌▌▌▌▌▌▌▌▌█▄▄▄▄▄▄▄░░░███▀█▀▄░▀█░████
▐▀▀▀█▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀▀░░░░░░░░░███▌█▐▀▄▄▀█░███
█▄▄▄▌░░░░░░░░░░▐▄▄▄▄▄▄▄▄▄░░██▄█▀█▀▄▄██████
▐▄▄▄▀███████████▌░▄▄▄▄▄▄█▌░█▄▄█░▐▀▄▄▐█▄▄██
▐▀▀▀█▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀▀▄▀▀▀▀▀▀░░░█▄▀██▀▄▀▐█████
▀█████▀█▀███▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀████░█▌█▌▀▄▀▀▀▀██
██████████████████████████████████████████
..WELCOME BONUS..
500% + 70 FS
 
Callido
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 490
Merit: 215

View Profile
July 21, 2025, 05:16:48 PM
Merited by Roseline492 (3)
 #9

👉 No invest wetin you no fit lose or wetin no go make you sleep for night (This one dey very important)
You can say this when trading with Bitcoin, for investors who prioritize long term approach are confident that the price of Bitcoin will pump very hard no matter what price they buy in. There are investors who lump sum when the price of Bitcoin is pumping, you don't fear of losing your investment to bear season.

Funds used in Bitcoin investment are those without immediate purpose, those funds you want to save for a long time after keeping aside your emergency funds and all you needed for basic lifestyle, you need more you can lose to profit well from Bitcoin.

Lembo69
Member
**
Offline Offline

Activity: 152
Merit: 18

View Profile
July 24, 2025, 04:40:56 AM
 #10

There are many other currencies in cryptocurrencies for investment, but those who know and understand about investment choose Bitcoin for investment. And even traders trade Bitcoin. By investing in Bitcoin, you can only benefit when you invest for the long term. In the case of long-term investment, you can learn and understand a lot. If you adopt the DCA strategy, you can also benefit, but it is small. Investing in Bitcoin brings a bright smile to the faces of those who invest for a long time and hold their investment.
EluguHcman
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 770
Merit: 349

View Profile WWW
July 24, 2025, 12:44:27 PM
Merited by CryptopreneurBrainboss (1)
 #11

For this crypto space, Bitcoin na the only coin wey still stand gidigba. No be coin wey no dey follow hype or crowd, and today we go yan why Bitcoin na still the Oga on top for crypto, and why others still dey learn work.
You call Bitcoin Oga and I call it Chief of honorary staff in the crypto industry because, it is the first succeeded digital currency in the cryptography which existence and potentials has brought excellent performance for decentralized utilities given user the privilege being self custody with a high tendencies of users Privacies in the crypto ecosystem.

Not just limited to the above mentioned but has interestingly become a global asset whereas, it is situated amongst one of the fastest global growing asset with the potential to hold/store values against inflations and as well a most dominance crypto currency in the history of digital currency.

And it still holds the staff of honour as there had been no crypto currency to contend with it instead, other of the crawling digital currency are imitating to secure recognitions and valuability through the awareness of the Bitcoin.

██
██
██████
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT
██████
██
██
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████████████
 
 TH#1 SOLANA CASINO 
██████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
[
[
5,000+
GAMES
INSTANT
WITHDRAWALS
][
][
HUGE
   REWARDS   
VIP
PROGRAM
]
]
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████████████████████████
 
PLAY NOW
 
████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
IceLincoln
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 448
Merit: 174

View Profile
July 25, 2025, 01:03:31 AM
Merited by CryptopreneurBrainboss (1), Ronsbit (1)
 #12

OP you don talk well, Everybody wey Dey here know say for the crypto space, the oga kwata-kwata na Bitcoin nobody comes close.
On your point no.3 wey u put there; I like am, yes we fit see am as escape plan the way I Dey see am na digital pension, I go like make our naija people take am serious with our investment regularly and consistently, Just deyy try practice the DCA method. As most of us no b Government workers, we no get pension, make we use our bitcoin investment do our pension, that na the perfect RETIREMENT PLAN.

👉 No invest wetin you no fit lose or wetin no go make you sleep for night (This one dey very important)
You can say this when trading with Bitcoin, for investors who prioritize long term approach are confident that the price of Bitcoin will pump very hard no matter what price they buy in. There are investors who lump sum when the price of Bitcoin is pumping, you don't fear of losing your investment to bear season.

Funds used in Bitcoin investment are those without immediate purpose, those funds you want to save for a long time after keeping aside your emergency funds and all you needed for basic lifestyle, you need more you can lose to profit well from Bitcoin.
I think you’re mistaken by your understanding of what he means by “No invest wetin you no fit lose or wetin no go make you sleep for night”. This is not that you’ll lose the money you’re investing or that you have in mind that you might lose it, it simply means that discretionary money that you just defined/explained.

No body Dey put money for something Dey hope or pray say e go lose, na just advise to put money wey u know say nogo affect your daily life or you no go get stress over am no matter what.

ahmedabubakarabbo
Jr. Member
*
Online Online

Activity: 42
Merit: 5

View Profile
July 25, 2025, 03:59:58 PM
 #13

3) For Naija People, Bitcoin Fit Be Better Escape Plan
Not  only Nigeria though, fiat system in general is collapsing slowly even the mighty dollar  but in the scope "Naira" anyways yes!, Bitcoin could be beneficial for people to preserve their wealth along run but the problem  is most Nigerians still believe the space is scam  due to past experience and exposure ( for some people) this could be a setback for Bitcoin  in Nigeria though.

You made a very valid point and I agree with you. The issue is not limited to Nigeria alone the fiat system globally is facing serious challenges including the dollar. When we look at the Naira specifically it has lost so much value over time and it is understandable why people are now looking for alternatives to preserve their wealth.
Bitcoin could indeed serve as a useful store of value in the long run especially in countries with high inflation. However like you rightly said many Nigerians still see the crypto space as a scam. This fear mostly comes from bad experiences, misinformation and being exposed to fake platforms or greedy individuals.
CryptopreneurBrainboss
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2702
Merit: 4837

The Ultimate Online Casino & Sports Betting Site.

View Profile WWW
July 26, 2025, 03:15:17 AM
 #14

👉 And you no necessarily need $10,000 before you go start Bitcoin acummulation, one very sweet thing about Bitcoin be say you fit start small, dey build your wealth.

You talk well for everything wey you write so, that price wey you call so too big self to use as example because that money big well well. You're talking about almost 16 million Naira which majority of Nigerian can't boost about or have in their entire existence. To invest inside Bitcoin wetin you just need na one stable income wey fit they give you steady income wey you fit use they accumulate Bitcoin because say na the best strategy to they use invest inside Bitcoin be that. Just dey buy as you fit afford and make am something you dey do consistently then before you go know, you done fit accumulate better Bitcoin be that.

.Winna.com..

░░░░░░░▄▀▀▀
░░

▐▌▐▌
▄▄▄▒▒▒▄▄▄
████████████
█████████████
███▀▀███▀

▄▄

██████████████
████████████▄
█████████████
███▄███▄█████▌
███▀▀█▀▀█████
████▀▀▀█████▌
████████████
█████████████
█████
▀▀▀██████

▄▄
THE ULTIMATE CRYPTO
...CASINO & SPORTSBOOK...
─────  ♦  ─────

▄▄██▄▄
▄▄████████▄▄
██████████████
████████████████
███████████████
████████████████
▀██████████████▀
▀██████████▀
▀████▀

▄▄▄▄

▄▄▀███▀▄▄
▄██████████▄
███████████
███▄▄
▄███▄▄▄███
████▀█████▀███
█████████████████
█████████████
▀███████████
▀▀█████▀▀

▄▄▄▄

.....INSTANT.....
WITHDRAWALS
 
...UP TO 30%...
LOSSBACK
 
   PLAY NOW   
TEBTC
Member
**
Offline Offline

Activity: 378
Merit: 32

View Profile
July 28, 2025, 09:45:37 AM
 #15

Make I conclude with this-  For our newbies in the crypto space, if you dey em very serious and intentional about.wealth protection and financial freedom,  just know say Bitcoin na one of the surest road to achieve am.
But still no forget(Beginners take note):
👉 Always do your own research (DYOR). You can do this by belonging to a strong community wey Dem dey discuss real updates (like Bitcointalk), and also by reading articles and post from sites/ forum like cointelegraph, decrypt.co, altcointalk, and even this our our very bitcointalk.org
👉 No invest wetin you no fit lose or wetin no go make you sleep for night (This one dey very important)
👉 And you no necessarily need $10,000 before you go start Bitcoin acummulation, one very sweet thing about Bitcoin be say you fit start small, dey build your wealth.
Making research before going into investment is one team that people should do as it's very important because if anyone is to succeed in making profit then having a good knowledge about crypto is needed and reading and asking questions about crypto will be helpful investing what you can lose is one thing that people should take note of because crypto is one thing that takes time before getting profits and due to the nature of crypto which is volatile people should not invest what they can't lose
Dr.Bitcoin_Strange
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1022
Merit: 564

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile
July 28, 2025, 10:21:11 AM
 #16

Of a fact, Bitcoin is really a great asset that brings great potential to a lot of people, I mean a wide range of people worldwide, if it was not a great asset, many people will not embrace it and it would not have gone as far as it has today. Bitcoin will remain ahead of every crypto because it has got that potential and the decentralized nature of it and the inability to create more coins will make it possible for Bitcoin to remain at the top unlike other coin that are centralized and  easily controlled by some whales.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Silikiem
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 171
Merit: 103

View Profile
July 28, 2025, 10:37:19 AM
 #17

Make I conclude with this-  For our newbies in the crypto space, if you dey em very serious and intentional about.wealth protection and financial freedom,  just know say Bitcoin na one of the surest road to achieve am.
But still no forget(Beginners take note):
👉 Always do your own research (DYOR). You can do this by belonging to a strong community wey Dem dey discuss real updates (like Bitcointalk), and also by reading articles and post from sites/ forum like cointelegraph, decrypt.co, altcointalk, and even this our our very bitcointalk.org
👉 No invest wetin you no fit lose or wetin no go make you sleep for night (This one dey very important)
👉 And you no necessarily need $10,000 before you go start Bitcoin acummulation, one very sweet thing about Bitcoin be say you fit start small, dey build your wealth.
Making research before going into investment is one team that people should do as it's very important because if anyone is to succeed in making profit then having a good knowledge about crypto is needed and reading and asking questions about crypto will be helpful investing what you can lose is one thing that people should take note of because crypto is one thing that takes time before getting profits and due to the nature of crypto which is volatile people should not invest what they can't lose

The fact still remains that in every investment including bitcoin investment, there’s always risk involved, it doesn’t matter how knowledgeable you are at it, there’s always a risk associated to the investment. The most important thing is that you should get started first in bitcoin investment once you are able to figure out your discretionary income, although a basic knowledge of bitcoin is necessary, but instead of waiting to get all the knowledge as you can always learn and make some adjustments while accumulating bitcoin.  when comparing the risk associated In bitcoin investment to other cryptocurrencies, you will see that the risk in bitcoin can be mitigated unlike other cryptocurrencies and that’s one thing that makes bitcoin stand out among other cryptocurrencies. Using the DCA method of bitcoin investment, you can accumulate bitcoins even with the little amount available to you either weekly or daily basis and hodl for long term goal, and staying consistent in it and gradually build up your portfolio for long term returns. Another thing which makes bitcoin stand out among other cryptocurrencies is that most of this cryptocurrencies tends to operate or depends on the performance of bitcoin.

Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!