mid9tclaw02 (OP)
Jr. Member
Offline
Activity: 126
Merit: 4
|
 |
August 11, 2025, 09:33:54 AM |
|
The corper who went on social media with a viral video saying lagos is smelling months ago has been denied of having acess to her certificate. Just because of a mere statement. I know people that have said things worse than what she said in that video but were not penalised in this country and there are using her as scapegoat. Pls guy's whats your take on this situation. Info link https://youtu.be/x518EzCc_DY
|
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary
Offline
Activity: 3178
Merit: 1274
Once a man, twice a child!
|
 |
August 11, 2025, 01:24:40 PM |
|
The truth be sey, Lagos dey smell hoohaa! Na easy observation be dat na for anybody. Very smelly state bc of bad drainage and refuse disposal arrangement.
Anyway, as if dat discharge certificate go even matter at the end sef. Na later those wey go school go realize sey true true certificate nor too matta for awa present day Naija. Shebi na only to find govment job d relevance of dat NYSC dey show and maybe for some kain companies wey dey follow dat pattern as a way of screening job seekers out. What if d persin nor wan work for anybodi, nko? What if dem wan do dem stuff by themselves or run dis type of parole wey we dey run online with cryptos and trading, nko? Make APC govment dey play. Na small small dem don dey destroy awa kontry dey go so with their level of impunity.
|
|
|
|
mid9tclaw02 (OP)
Jr. Member
Offline
Activity: 126
Merit: 4
|
 |
August 11, 2025, 02:18:49 PM |
|
Anyway, as if dat discharge certificate go even matter at the end sef. Na later those wey go school go realize sey true true certificate nor too matta for awa present day Naija.
Paddy man no talk oh that discharge certificate matters a lot oh na be your evidence say you serve
|
|
|
|
Majestic-milf
|
 |
August 11, 2025, 05:57:24 PM |
|
The truth be sey, Lagos dey smell hoohaa! Na easy observation be dat na for anybody. Very smelly state bc of bad drainage and refuse disposal arrangement.
Anyway, as if dat discharge certificate go even matter at the end sef. Na later those wey go school go realize sey true true certificate nor too matta for awa present day Naija. Shebi na only to find govment job d relevance of dat NYSC dey show and maybe for some kain companies wey dey follow dat pattern as a way of screening job seekers out. What if d persin nor wan work for anybodi, nko? What if dem wan do dem stuff by themselves or run dis type of parole wey we dey run online with cryptos and trading, nko? Make APC govment dey play. Na small small dem don dey destroy awa kontry dey go so with their level of impunity.
The thing wey dey pain me nah how the country don section am say person wey talk truth nah go dey punished if not tell me why this young girl go dey denied her certificate just for something wey she speak up for? Another thing there nah to just comot mind for ever getting that document because e even good say nah only the certificate wey dem no give her and something worse no happen to her, cause if you dey speak against the government, expect such retribution. I no dey support the acts of the government but wetin I dey try talk be say this one wey dem do no suppose shock the girl. The country dey wor wor every day no be new thing but if more people fit get the courage to speak up like this girl, I feel say dis ogas no go get much power over things much.
|
| | | Crafted by Players, for Players ★★★ | | | ▄▄██▄▄ ▄▄████████▄▄ ▄▄█████▀▀▀▀█████▄▄ ████████░░░░████████ ██████████████████████ ██████████████████████ ██░░██████████████░░██ ███████▀▀█████████████ ██░░███▄▄███████░░████ ██████▀▀████████████ ▀▀███▄▄████░░███▀▀ ▀▀████████▀▀ ▀▀██▀▀ | |
| | █████▄█████████████████▄ ███████░░░░░░░░░░░░░████ ███████████████████████ █████▀▀▀▀█████████████ █████████████▄███████ ███████████▄██ ░░████ ████████████░░██████ ███████████░░██████ ██████████░░███████ █████████░░████████ ████████░░████████ ████████░░████████ ██████████████████ | | | ► PLAY NOW |
|
|
|
Solodoski
|
 |
August 11, 2025, 07:47:01 PM |
|
I have seen that video and I don't think that's a good reason for her to be denied her certificate. If she has completed her service to the country accordingly without faulting any of the rules, I think it's her right to get her certificate. What she said is just her observation and she has right to her own opinion, although I know that it's not all places in Lagos that smells, because I have lived in Lagos all my life. It's definitely the area she went to smells which is the same thing in every state in the country, but that is still not a reason to withheld her certificate. Her only mistake was to generalize it, she should have just picked out the area in Lagos and talk about the area and also call on the government to do what is right to make the area better.
|
|
|
|
mid9tclaw02 (OP)
Jr. Member
Offline
Activity: 126
Merit: 4
|
 |
August 13, 2025, 12:11:51 PM |
|
The truth be sey, Lagos dey smell hoohaa! Na easy observation be dat na for anybody. Very smelly state bc of bad drainage and refuse disposal arrangement.
Anyway, as if dat discharge certificate go even matter at the end sef. Na later those wey go school go realize sey true true certificate nor too matta for awa present day Naija. Shebi na only to find govment job d relevance of dat NYSC dey show and maybe for some kain companies wey dey follow dat pattern as a way of screening job seekers out. What if d persin nor wan work for anybodi, nko? What if dem wan do dem stuff by themselves or run dis type of parole wey we dey run online with cryptos and trading, nko? Make APC govment dey play. Na small small dem don dey destroy awa kontry dey go so with their level of impunity.
The thing wey dey pain me nah how the country don section am say person wey talk truth nah go dey punished if not tell me why this young girl go dey denied her certificate just for something wey she speak up for? Another thing there nah to just comot mind for ever getting that document because e even good say nah only the certificate wey dem no give her and something worse no happen to her, cause if you dey speak against the government, expect such retribution. I no dey support the acts of the government but wetin I dey try talk be say this one wey dem do no suppose shock the girl. The country dey wor wor every day no be new thing but if more people fit get the courage to speak up like this girl, I feel say dis ogas no go get much power over things much. the thing be say no body dey speak up for this girl if not something positive for sup na only the girl dy fight for her self see as dem dy yeye the anyhow
|
|
|
|
Salahmu
|
 |
August 13, 2025, 12:32:31 PM |
|
They do not actually have the right to cease her NYSC certificate because of that, is actually common for someone to say that especially when all the places they have lived in while serving are the places that usually smell alot so the person could actually use it to generalized it that the entire state is smelling, the coordinators who are responsible of issuing the certificate is wrong on the action if it was the only statement the corper did, if the lady take the matter to the court she has the chance to win them because those decisions of ceasing her certificate might not actually come from high power.
|
▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌░▄░░█████▀░░██████ ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████ ███░░▌██░░▄░░▄█████████ ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████ ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███ ██████████████▄▄░░░▄███ ▀█████████████████████▀ ▀▀█████████████████▀▀ | ..Rainbet.com.. CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK | | | █▄█▄█▄███████▄█▄█▄█ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ █████▀█▀▀▄▄▄▀██████ █████▀▄▀████░██████ █████░██░█▀▄███████ ████▄▀▀▄▄▀███████ █████████▄▀▄███ █████████████████ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ | | | |
▄█████████▄ █████████ ██ ▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄ ▀██░▐█████▌░██▀ ▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄ ▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀ ▀█▀░▀█▀
| 10K WEEKLY RACE | | 100K MONTHLY RACE | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary
Offline
Activity: 3178
Merit: 1274
Once a man, twice a child!
|
 |
August 14, 2025, 06:56:32 AM |
|
~
the thing be say no body dey speak up for this girl if not something positive for sup na only the girl dy fight for her self see as dem dy yeye the anyhow Wetin u mean by sey nobodi dey speak up for d girl? I believe sey u wrote dis post in a hurry bc u supposed observe sey people have been speaking out since dat news broke out as dem nor gree release her certificate. Even Omoyele Sowore wey bin carry d matta for head wey make people hear am well d first time don even go on protest wit im men dis second time. No be sey people nor dey talk but na just sey dis govment nor dey like reason wetin anybodi dey talk. APC is bent on doing anything wey dem want.
|
|
|
|
Stable090
|
 |
August 14, 2025, 08:51:30 PM |
|
The corper who went on social media with a viral video saying lagos is smelling months ago has been denied of having acess to her certificate.
I no see anything wey bad wey d lady talk ooo, na Wetin she observe, na him she talk. The main reason why NYSC officials carry d matter serious na the 77k money wey dem suppose Dey pay Corper’s wey dem no pay, and na because the lady call tinubu terrible president, and make I no lie you, Tinubu administration Dey very terrible, things are getting worst on a daily basis, and d man just luck up like say everything Dey fine. If not for dis girl wey speak out, maybe by now Corper’s for still Dey collect 33k, na immediately after dis girl talk, na him dem increase NYSC allowance to 77k wey dem Dey pay now, maybe na NYSC officials Dey chop d money before, and as dis girl come talk d matter really pain them because she expose them. Dis girl na girl wey every Corper suppose Dey respect because na she make NYSC start to Dey pay the 77k that period wey dem start. Dis country just Dey messed up, you no fit even voice out Wetin Dey do you again, Dey wan make use of dis girl as scapegoat so that later in future, other people no go fit talk again, and e no make sense.
|
▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌░▄░░█████▀░░██████ ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████ ███░░▌██░░▄░░▄█████████ ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████ ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███ ██████████████▄▄░░░▄███ ▀█████████████████████▀ ▀▀█████████████████▀▀ | ..Rainbet.com.. CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK | | | █▄█▄█▄███████▄█▄█▄█ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ █████▀█▀▀▄▄▄▀██████ █████▀▄▀████░██████ █████░██░█▀▄███████ ████▄▀▀▄▄▀███████ █████████▄▀▄███ █████████████████ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ | | | |
▄█████████▄ █████████ ██ ▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄ ▀██░▐█████▌░██▀ ▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄ ▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀ ▀█▀░▀█▀
| 10K WEEKLY RACE | | 100K MONTHLY RACE | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
mid9tclaw02 (OP)
Jr. Member
Offline
Activity: 126
Merit: 4
|
 |
August 14, 2025, 09:10:49 PM |
|
Wetin u mean by sey nobodi dey speak up for d girl? I believe sey u wrote dis post in a hurry bc u supposed observe sey people have been speaking out since dat news broke out as dem nor gree release her certificate. Even Omoyele Sowore wey bin carry d matta for head wey make people hear am well d first time don even go on protest wit im men dis second time. No be sey people nor dey talk but na just sey dis govment nor dey like reason wetin anybodi dey talk. APC is bent on doing anything wey dem want. [/quote]normally this government no send anybody wah no dy work with dem system watin sowore do nah watin him suppose do since the beginning come to the street and protest not just talk online now wah him come out with crowd differences dy
|
|
|
|
Pressurizedem
Member

Offline
Activity: 228
Merit: 32
|
 |
August 15, 2025, 10:38:38 PM |
|
Yes, this happened some weeks ago, when the Corp member who made the president implement the 77k allowance was denied her certificate for some reasons best known to them.
I knew something like this will happen because in camp, the Corp members are asked to strictly stay away from saying anything public on social media, but she went ahead to make the world know that the money promised hadn't been implemented, and that was what pushed the president to do something about it. Corp members are benefiting from that action today, but the person who made that happen is suffering. I think the DG didn't try for ceasing her certificate, and even after he knows people's eyes are on that matter he still took actions, and I just think that case is not going to die soon.
|
|
|
|
Melody91
Newbie
Offline
Activity: 5
Merit: 0
|
 |
August 20, 2025, 08:39:02 PM |
|
The corper who went on social media with a viral video saying lagos is smelling months ago has been denied of having acess to her certificate. Just because of a mere statement. I know people that have said things worse than what she said in that video but were not penalised in this country and there are using her as scapegoat. Pls guy's whats your take on this situation. Info link https://youtu.be/x518EzCc_DYThat was quite unfair decision from NYSC,if the decision to withhold her certificate stands then the constitutional section that backs freedom of speech is a trap for vulnerable and people,even during CDS outrich Nysc members could figure out congested environment where biodegradable and other environmental hazardous materials are decomposed,so if a single entity observed this anomalies then decided to create awareness through media so that the appropriate quarter could react positively for the betterment of the state,all they could do was to deprive her of her certificate. My question is even if she decides to raise awareness will the appropriate body responsible for evacuating dirts respond to her,they will ignore her ,its quite unfair that we are going through all this ,but I pray they get back to their right senses and reinstate her discharge certificate.
|
|
|
|
Juicyhome
|
 |
August 21, 2025, 02:15:21 PM |
|
The Nigerian Government has never really change a bit, in spite of the changes of head of government. Freedom of speech is only written down in the constitution,and not practice in reality. Every Presidents has victimized citizen that try to speak to power, by seizing their visa or certificate. Its not a new thing in this country, many activists are in prison because they speak against government unfair treatment for the people.
The case of this corper Raye is same with others facing victimization from the Nigerian government. Her only offence was that she went live on her tiktok to remain the president of the suffering the corp members were going through with 33k allowance. After the president has made a promise to increase it to 77k, they waited for months till after Raye raised the awareness. The Government increased it then punished her for speaking rudely to the president according to them. Lets not forget that sowore certficate was also seized till date, for speaking against bad governance. Same sowore gas dragged the Nysc DG to court for Raye certificate. we hope this anti people government release her certificate to her, she did no wrong.
|
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary
Offline
Activity: 3178
Merit: 1274
Once a man, twice a child!
|
 |
August 21, 2025, 05:59:56 PM |
|
Every Presidents has victimized citizen that try to speak to power, by seizing their visa or certificate...
The case of this corper Raye is same with others facing victimization from the Nigerian government...
D same idiotic NYSC wey rush react bc she talk truth to power nor fit rush address d dehumanising of anoda corps member for Anambra State by dat nonsense lascivious vigilante group called Agunechemba or whatever for a month until d thing went viral a few days ago. D injustice for dis kontry just dey tire persin on daily basis. D way wey anybodi wey taste power small dey act wit reckless abandon and impunity dey very appalling. Tomorrow, wen dis idiots die and some of us begin lambast dem, some people go dey talk set we dey talk bad about d dead. We too like sufferhead for dis kontry.
|
|
|
|
Youngrebel
Full Member
 
Offline
Activity: 280
Merit: 128
Bitcoin hits 888,888 Block
|
 |
August 30, 2025, 10:12:53 PM |
|
Every Presidents has victimized citizen that try to speak to power, by seizing their visa or certificate...
The case of this corper Raye is same with others facing victimization from the Nigerian government...
D same idiotic NYSC wey rush react bc she talk truth to power nor fit rush address d dehumanising of anoda corps member for Anambra State by dat nonsense lascivious vigilante group called Agunechemba or whatever for a month until d thing went viral a few days ago. D injustice for dis kontry just dey tire persin on daily basis. D way wey anybodi wey taste power small dey act wit reckless abandon and impunity dey very appalling. Tomorrow, wen dis idiots die and some of us begin lambast dem, some people go dey talk set we dey talk bad about d dead. We too like sufferhead for dis kontry. when that video come online wey them dey flog that girl,I know say nysc officials no go do anything.see as anambra vigilant gather mind flog person pikin.person wey dey serve her country oo but when another copper come talk complain about the cost of living for country,nysc no her address even get her number to call her triten her to take done her video.i no sure if naija go fit better like this o.them sige that girl certificate after she don serve finish o now go settle small matter of ona person wey them flog nothing una dey do. Which way we dey go na naija.
|
|
|
|
|