Bitcoin Forum
June 24, 2026, 07:57:27 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 31.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: 1Win don give Bonus to Di Nigeria Community In di Forum on di Independent Day.  (Read 99 times)
Mate2237 (OP)
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1484
Merit: 675

Unlock exclusive bonus promocode BITCOINTALK

View Profile WWW
September 21, 2025, 07:29:04 AM
 #1

First of all I wan say sorry. Di thing been no come enter my mind to inform you earlier and I been dey received bonuses well well. Though I never navigate to do place wey dem talk am for Nigeria and na yesterday I come go see.

You can see di full details here. Go and collect your bonus sharp. Today and tomorrow. Make u go flood di thread so people go know say we dey for even for gambling too so when campaign come dem go consider us well well. Dis one na specific bonuses for Nigeria only. See am here.
https://bitcointalk.org/index.php?topic=5559719.0

Futurexxx
Sr. Member
****
Offline

Activity: 616
Merit: 274

View Profile
September 21, 2025, 07:41:22 AM
 #2

First of all I wan say sorry. Di thing been no come enter my mind to inform you earlier and I been dey received bonuses well well. Though I never navigate to do place wey dem talk am for Nigeria and na yesterday I come go see.

You can see di full details here. Go and collect your bonus sharp. Today and tomorrow. Make u go flood di thread so people go know say we dey for even for gambling too so when campaign come dem go consider us well well. Dis one na specific bonuses for Nigeria only. See am here.
https://bitcointalk.org/index.php?topic=5559719.0
Chai, this people don see us finish, them know say we as Nigerians we love gambling die🤣🤣🤣 and I know say na very good opportunity wey we go utilize properly if this update go fit reach everybody.
First of all, op you don try to share this update because I know say most Nigerians including me go dy really interested in something like this, since we dy gamble almost everyday.
Though I never open the thread check am well how e be, but I go do am in due time when I dy free, thanks for the update mate.
Edited:
I just check am now, and na totally different thing wey I been think of, na free spin actually. I been initially think say na free bet opportunities if we fulfill one task or the other, but nothing spoil sha, anyone wey dy interested should utilize this opportunity.

SmartGold01
Legendary
*
Offline

Activity: 1456
Merit: 1142

View Profile WWW
September 21, 2025, 08:08:38 AM
 #3

This go only work for those wey dey active for their site, in fact if this people really respect us well them for do a kind of sponsoring to give out some prize catch to the best ( from 1-3) in celebration of our Independent day.
See, all those their strategies na to lure us more into gambling and no single respect. I could remembered some contest hosted before, bc.game plays in very well and one other casino like that. To me I don't see this as anything rather to attract more Nigerian to site, what about those that doesn't have account over there so they wouldn't benefit anything from the casino?
IceLincoln
Sr. Member
****
Offline

Activity: 770
Merit: 348

GhostSwap.io

View Profile
September 21, 2025, 08:41:42 AM
 #4

This go only work for those wey dey active for their site, in fact if this people really respect us well them for do a kind of sponsoring to give out some prize catch to the best ( from 1-3) in celebration of our Independent day.
See, all those their strategies na to lure us more into gambling and no single respect. I could remembered some contest hosted before, bc.game plays in very well and one other casino like that. To me I don't see this as anything rather to attract more Nigerian to site, what about those that doesn't have account over there so they wouldn't benefit anything from the casino?
Na their market strategy be that, they wan utilise the opportunity of our Independence Day to market for more Nigerians on their site, I think their main purpose too fit no just be their current customers but this na bid to attract more, as OP don spread their gospel now more people wey nodey use their platform fit Dey interested and e go make dem go create accounts with them make dem too fit achieve the free bonus. Na so the thing be.

In a way I feel they’ve recognised our engagements on their site and in forum and wants more of our audience, I no understand the respect part you Dey talk about sha.

███████████████████████████
███████████▀▀███████████
██████████▄█▄██████████
███████████████████████
████████████████████
████████▄▀█████▀▄████████
████████▀▀▀████████
███████▌█████████▐███████
██████▀███████▀██████
███████▄██████▄███████
██████████▄██████████████
███████████▀▄████████████
███████████████████████████
██████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
 
GhostSwap
 
██████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
██    ████    ██████████    ███████████████████████████████████    ██████████    ████    ██
 
   NoKYC Crypto Exchange   
 
██    ████    ██████████    ███████████████████████████████████    ██████████    ████    ██
 
[ BTC ]
 
[ ETH ]
 
[ SOL ]
 
[ TRX ]

[ XRP ]

[ XMR ]
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
 
EXCHANGE NOW
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
uche6215
Full Member
***
Offline

Activity: 798
Merit: 151

View Profile
September 21, 2025, 08:42:45 AM
 #5

This go only work for those wey dey active for their site, in fact if this people really respect us well them for do a kind of sponsoring to give out some prize catch to the best ( from 1-3) in celebration of our Independent day.
See, all those their strategies na to lure us more into gambling and no single respect. I could remembered some contest hosted before, bc.game plays in very well and one other casino like that. To me I don't see this as anything rather to attract more Nigerian to site, what about those that doesn't have account over there so they wouldn't benefit anything from the casino?
Lolz. That one na promotional and advertisement strategy and I know see anything wrong with am, dat one no mean say dem no respect us. one good thing be say 1win recognized Nigeria in their website. Well B.C game done do Raffle and $50 was given to the winner. Every casino get their own method. na just for interest. me sef e no dey there but if I like am i go join and benefit.
SatoPrincess
Legendary
*
Online Online

Activity: 1750
Merit: 1167

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile
September 21, 2025, 08:52:24 AM
 #6

This one na better promotion strategy way go attract gamblers to their website. Everybody love freebies and even those way no get account with them before go rush join so them fit benefit from this kind of opportunities in the future so nothing spoil.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
SmartGold01
Legendary
*
Offline

Activity: 1456
Merit: 1142

View Profile WWW
September 21, 2025, 12:27:26 PM
 #7

This go only work for those wey dey active for their site, in fact if this people really respect us well them for do a kind of sponsoring to give out some prize catch to the best ( from 1-3) in celebration of our Independent day.
See, all those their strategies na to lure us more into gambling and no single respect. I could remembered some contest hosted before, bc.game plays in very well and one other casino like that. To me I don't see this as anything rather to attract more Nigerian to site, what about those that doesn't have account over there so they wouldn't benefit anything from the casino?
Na their market strategy be that, they wan utilise the opportunity of our Independence Day to market for more Nigerians on their site, I think their main purpose too fit no just be their current customers but this na bid to attract more, as OP don spread their gospel now more people wey nodey use their platform fit Dey interested and e go make dem go create accounts with them make dem too fit achieve the free bonus. Na so the thing be.

In a way I feel they’ve recognised our engagements on their site and in forum and wants more of our audience, I no understand the respect part you Dey talk about sha.
Okay the angle wey I dey talk be say them for specially map out funds to support us than just giving we people free bonus, and like I said before how many people fit benefits from their platform except say them sign up?
Usually dat kind thing fit no dey possible onto say no be every body fit benefits except say dem go sign up.
Obim34
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1008
Merit: 706

View Profile WWW
September 21, 2025, 01:04:52 PM
 #8

This go only work for those wey dey active for their site, in fact if this people really respect us well them for do a kind of sponsoring to give out some prize catch to the best ( from 1-3) in celebration of our Independent day.
Very nice to see, i never knew something like this was up and running. Maybe i could message the team for further sponsorship in the ongoing Independence Day Contest, will it be a good idea?

See, all those their strategies na to lure us more into gambling and no single respect. I could remembered some contest hosted before, bc.game plays in very well and one other casino like that. To me I don't see this as anything rather to attract more Nigerian to site, what about those that doesn't have account over there so they wouldn't benefit anything from the casino?
It's a business strategy to populate their casino, Nigerians gamble very well especially on casino's that gives out good bonuses.

███████▄▄███▄███▄
███▄▄████████▌██
▄█████████████▐██▌
██▄███████████▌█▌
███████▀██████▐▌█
██████████████▌▌▐
████████▄███████▐▐
█████████████████
███████████████▄██▄
██████████████▀▀▀
█████▀███▀▀▀

▄▄▄██████▄▄▄███████▄▄▄
███████████████████████████
███▌█████▀███▌█████▀▀███████████▄▄▄▄▄▄▄▄
███▌█████▄███▌█████▄███▐███████████████████▄
▐████████████▀███████▄██████████▀▀▀▀▀▀▀▀████▀
▐████████████▄██▄███████████▌█████████▄████▀
▐█████████▀█████████▌█████████████▄▄████▀
██████████▄███████████▐███▌██▄██████▀
██████████████▀███▐███▌██████████████████████
████▀██████▀▀█████████▌███▀▀▀▀███▀▀▀▀▀▀▀████▌
 
      P R E M I E R   B I T C O I N   C A S I N O   &   S P O R T S B O O K      

█▀▀

▀▀▀

▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀

  98%  
RTP

▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀

▀▀█

▀▀▀

█▀▀

▀▀▀

▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀

 HIGH 
ODDS

▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀

▀▀█

▀▀▀
 
..PLAY NOW..
Yablee0
Full Member
***
Online Online

Activity: 588
Merit: 212

View Profile
September 21, 2025, 01:11:18 PM
 #9

First of all I wan say sorry. Di thing been no come enter my mind to inform you earlier and I been dey received bonuses well well. Though I never navigate to do place wey dem talk am for Nigeria and na yesterday I come go see.

You can see di full details here. Go and collect your bonus sharp. Today and tomorrow. Make u go flood di thread so people go know say we dey for even for gambling too so when campaign come dem go consider us well well. Dis one na specific bonuses for Nigeria only. See am here.
https://bitcointalk.org/index.php?topic=5559719.0
Op first of all thank you for the update wey you carry come the house we appreciate, this kind opportunity no dey come on a regular basis but on how we see am make we take proper advantage of it as e dey hot.

Secondly, on how e Sub like this e show say we way be Naija our face show and our shoe shine for the forum, and e also shows say our presence in most matter, matters alot so I aurge everybody way go participate for this competition make them try put in their best so that the world as a whole go believe and their mind go dey.

Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!