If we take a look at the figures above we would see that Bitcoin was not designed only for one set of people. It belong to me, it belongs to you, it belongs to everyone of us. The implication of this is that you don't necessarilyy need to buy one whole Bitcoin before calling yourself an investor. Even with that little 5k, 10k, or even 15k wey you get as your Discretionary income, you can start stacking satoshis and building your future. We should never allow fear, comparing yourself with others or even having the wrong mindset, stop us.......
As bitcoin no dey borderless, na so e take be values for everybody but for the world of em investment, e no be for everybody though no be say na based on adoption limit but bcos of individual emotional and financial risks affordabilities. Investing for bitcoin no be about how attractive e dey or as we dey call am digital gold way d poor and the rich fit invest on, the Major task na if u fit take the risk.
So I tink we need to forget about those way dey give such excuses say dem need to get enough money before dem invest where dem go fit buy a whole bitcoin instead of buying as dem fit afford. Some of Dem na just irrelevant excuses Dem dey give so but since we know the risk of investing in bitcoin, we no need persuade dem, everytin dey get time so when e reach their time, to go invest. Afterall everyone of us here get excuses why we no invest in the earlier times based on skeptic and Ignorant of us to the reality.
Make we also know say no be everybody get that kind money to dey buy bitcoin bcos of u dey invest smaller amounts, e go require to dey Dca so that u fit accumulate big amount of bitcoin but looking at how hard tins be, no be everybody go fit afford am due to low incomes.