Bitcoin don create an avenue for us for both spending and investment, despite the technical aspect of this coin, if you decide to gradually accumulate am as the year dey go, you go see say your investment dey triple as per the record Bitcoin don drop, e dey always come break the previous all time highs telling you of the potential wey e get and if you decide to spend am you nor dey under any government restriction, e nor dey like the fiat wey we get wey dey depreciate for value as the day dey go or e come be say bank service dey worry you nor fit come do transaction wey you suppose do. But for Bitcoin na you be your own bank, if you won spend outside your country sef, the cost of transaction dey stress free, compared to our local bank and their stress procedures just to spend outside your country. To some extent sef some shops don dey accept Bitcoin as a means of payment because the potential record e don keep. Make you nor go dey procrastinate too much, start now dey accumulate am small small for your feature freedom.
I believe it's not news anymore that Bitcoin has potentials for the future even a newbie would have acquired the knowledge but not everyone is yet to start accumulating based on preparedness or lack of income to invest but it still doesn't deny the relevance Bitcoin has being over the years.
The innovation it has given to the economy is massive with seamless transactions and ownership that has helped to avoid governments regulations and restrictions.