Bitcoin Forum
November 06, 2025, 02:43:54 AM *
News: Pumpkin carving contest
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Don't just plan, execute: The difference between crypto dreamers and doers  (Read 47 times)
Duru_01 (OP)
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 28
Merit: 0


View Profile
November 05, 2025, 08:31:54 AM
 #1

Everyone just dey talk about their big crypto plans, dem go dey talk how dem go take start trading, how them go build projects, how them go invest when price drops. But the truth be say most people no dey do any of these things wey dem talk.

For crypto world, things sabi move fast, like really fast. The people dem wey be say na them dey win no be say na dem be the smartest, na them be the ones wey dey take actions when others still dey think dey plan plan.

Whether na to start Bitcoin node, to launch small DeFi project or to just learn on-chain skills, the important thing na execution. Plans na nothing when you no make waka or try execute am. Even bible talk am say "faith wey no get work na dead faith".

So I come dey wonder, Wetin be that thing wey dey really scare us away from executing our plans for the crypto world especially Bitcoin? Those things them wey dey hold us back
Nasdel4
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 8
Merit: 0


View Profile
November 05, 2025, 08:36:36 AM
 #2

Most of us have been held back due to so many fears, like losing our money when the market becomes bear or goes down or falling into the hands of scammers. Which is why I'm happy to be here, cause from the articles and threads I've seen here so far, one can actually know what to do, how to do it and when.
Donk1
Member
**
Offline Offline

Activity: 112
Merit: 70


View Profile
November 05, 2025, 09:28:31 AM
 #3

Well it's easy to say everyone has their reasons and if you  look at the big picture not every one can cope with the market volatility, for me most times the market can drive them in to fear that their money can just disappear or maybe if they buy wrongly the price might crash .most times that alone can make them start procrastinating/ waiting for the right time that will surly not come .

Moreover I believe it's good to start small as an investor or a trader even if it's weekly or daily it all comes down to taking action as a crypto enthusiast..... that's all.....
Yablee0
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 364
Merit: 127



View Profile
November 05, 2025, 10:13:47 AM
Last edit: November 05, 2025, 08:43:47 PM by Yablee0
 #4

So I come dey wonder, Wetin be that thing wey dey really scare us away from executing our plans for the crypto world especially Bitcoin? Those things them wey dey hold us back
procrastination has always been one major setback and a barrier to many great investors in the crypto space and  has placed so many people aspiring to invest on hold  in recent time,  one thing about this crypto investment stuff is that, it is one thing saying it "that I want to invest" and it's also another different thing executing your plan.
it only takes determination, the drive or passion in executing your plans.

Another thing I noticed that has stopped or prevent many folks from investing is that they see it to be too expensive that they can't afford it, but one thing they might have failed to understand is that DCA method is always there to see us through that aspect, no matter how little your income is you can still fix out reasonable thing out with the DCA method. However, to the best I can say is that the dca method is always available to get us covered.

Emeraldo
Member
**
Offline Offline

Activity: 86
Merit: 14


View Profile
November 05, 2025, 01:49:20 PM
 #5

Everyone just dey talk about their big crypto plans, dem go dey talk how dem go take start trading, how them go build projects, how them go invest when price drops. But the truth be say most people no dey do any of these things wey dem talk.

For crypto world, things sabi move fast, like really fast. The people dem wey be say na them dey win no be say na dem be the smartest, na them be the ones wey dey take actions when others still dey think dey plan plan.

Whether na to start Bitcoin node, to launch small DeFi project or to just learn on-chain skills, the important thing na execution. Plans na nothing when you no make waka or try execute am. Even bible talk am say "faith wey no get work na dead faith".

So I come dey wonder, Wetin be that thing wey dey really scare us away from executing our plans for the crypto world especially Bitcoin? Those things them wey dey hold us back
This thing wey you dey talk now sweet me die and na him make am we get so many noise makers for the Internet.
You go see person wey enter internet they claim say they get money to impress us wey be woman wey money no dey their pocket. Traders go lie with fake trading results online say they get the money so that they go get plenty followers and more people to buy their trading PDF and pay for their VIP classes but na big lie, they no dey make any money for the trading palava.

Many things dey go on ooh but e no make sense at all the way lie full for the social media and the thing now don enter cryptocurrency wey people dey post fake results just to impress their mumu audience. Advice too plenty for this space and we no supposed join them.
You need to be who you be and no dey claim say you get 10 BTC for your wallet but you no wan show the public make them no attack you...that one no be lie?

People wey get no supposed dey make mouth to shake the whole internet. All those rich men like Bill Gate, Otedola, Dangote get this money wey people know am fully but they no go gree talk am out because e no really make sense for you to dey show the world say you get the money when they know say the money dey your hand.
Hatchy
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 952
Merit: 1004


Hatchy managerial services


View Profile WWW
November 05, 2025, 03:14:44 PM
 #6

So I come dey wonder, Wetin be that thing wey dey really scare us away from executing our plans for the crypto world especially Bitcoin? Those things them wey dey hold us back
E go better make U know say no be every kind project for the crypto space dem dey put body. Sometimes e better to just sit down dey look make U no chop lose wey no good. This crypto space na one of the most easiest ways to make bad money and also to loss am. If you no smart and you be the type wey dey take mumu risk, U go end up in tears. You go need to plan well, look for better projects dem wey get head and avoid all those many noise wey full there. Bitcoin na correct investment, wey U go fit put for long term investment plan. But many people dem go say bitcoin dey slow and dem. Want sharp sharp market, na why dem dey collect better loss.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
||.
|
▄▄████▄▄
▀█▀
▄▀▀▄▀█▀
▄░░▄█░██░█▄░░▄
█░▄█░▀█▄▄█▀░█▄░█
▀▄░███▄▄▄▄███░▄▀
▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀
░░██████░░█
█░░░░▀▀░░░░█
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
▄░█████▀▀█████░▄
▄███████░██░███████▄
▀▀██████▄▄██████▀▀
▀▀████████▀▀
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄
███░████░░░░░▀██░████░███
███░████░█▄░░░░▀░████░███
███░████░███▄░░░░████░███
▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
SOUTHAMPTON FC
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!