Example is this your post.
After I clicked on the quote on your post beside merit, I saw this:
[quote author=JimaGod link=topic=5565442.msg66047958#msg66047958 date=1763135115]
I still Dey try to figure out how to go round this forum and I happy to identify myself as a Nigerian and I don see several writings wey enter my eye but sometimes if I wan reply to that very writing, e Dey tire me because I fit get very small thing wey I for talk but I go just feel like say, e no go make since to reply person wey write very long post with may be a small straight to the point reply for that kind reply.
I Dey see some other writings wey people Dey reply to say some times, e be like say dem Dey cut am comot, and I go like know if I fit still do some corrections and also edit person writing if I wan reply the person?
And I go like if person fit show me how to do am or any post wey fit lead me to how to do am or if e get any step to step guideline.
[/quote]
Let me delete everything there and leave only the quote. Like this:
[quote author=JimaGod link=topic=5565442.msg66047958#msg66047958 date=1763135115]
[/quote]
Let me include this on the quote: I Dey see some other writings wey people
[quote author=JimaGod link=topic=5565442.msg66047958#msg66047958 date=1763135115]
I Dey see some other writings wey people
[/quote]
It will appear like this:
I Dey see some other writings wey people
You can edit people's quote but do not change anything the person posted to another thing.