Bitcoin Forum
November 15, 2025, 10:02:06 PM *
News: Pumpkin contest voting
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: To hold bitcoin for dip no Easy ooo  (Read 127 times)
Agbam (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 69
Merit: 24


View Profile
Today at 08:54:49 AM
 #1

Omo me wey Neva too dey I start to invest in bitcoin I wake up yesterday jus to see say bitcoin price don drop below 100K my mind Abi heart first do ketu ketu ketu.
Even as I don know say this na Wetin Dey happen and I don even advise people for my previous thread to save their money in bitcoin based on all the knowledge I don acquire from reading and watching the history of the market. Plus say no be urgent money I use Oo na still the one dem Dey call “discretionary money” I use.
All those ones na head knowledge or Wetin Oyibo Dey call theory, now na my time to live through Wetin I Dey preach, truly e no easy.

As I go borrow religious terms “This will be a test of my Faith in bitcoin”.
I know say no be only me Dey feel like this, for some people too this fit be their first time to be in a dip.
You fit share as e Dey do you make the older guys encourage us.
Cold_Joker
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 25
Merit: 6


View Profile
Today at 09:54:32 AM
 #2

i ni like to see dip for where bitcoin dey, this whole dip matter na im make bitcoin volatile so na normal thing for cryptocurrency. wetin you and me go fit do now be say we no go panic and make we hold our bitcoin, the dip na still chance to buy more so make we look at the light for the matter.

-coldjoker
knowngunman
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1162
Merit: 520



View Profile WWW
Today at 10:40:31 AM
 #3

Dip na normal thing for cryptocurrency and na still normal thing for people wey be newbie to panic during the dip. Na why e dey important to study well about bitcoin before you start to invest. If you study the past history of Bitcoin, you go notice say no be the first time something like this dey happen but the most important part be say e dey always recover after some time. If you don already make up your mind to hold for long time, you no need to dey check your wallet every day otherwise na unnecessary panic you go dey give yourself. I know e dey hard to overlook something you spend your money on but you no get choice now except you want to do premature exit which means you go sell at lose price. Look, bitcoin is not about only investing your money, it involves patience and endurance. Na only people wey get patience and endure dey enjoy at the end. If you get more money to throw in, na the best be this to increase your portfolio but if you no get money, just stay by the side to observe but trust me na just temporary situation.

 
█▄
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Hardyrobust
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 305
Merit: 104



View Profile
Today at 11:06:46 AM
 #4

I don already made up my mind saying I go hold my bitcoin. E no matter the price wey bitcoin dip reach, the situation wey I dey see about bitcoin price no shake me at all because I know say the price go bounce back. I dey Even dey buy more they stack, for me na better opportunity be this oooo. Anyone wey use this opportunity play go regret am later. This time to take buy more bitcoin and hold because the price go soon bounce back with time . Instead of to they fear ,it will be best to make use of this opportunity wey the market dey offer now.

Tetu100
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 39
Merit: 4


View Profile
Today at 11:27:06 AM
 #5

That is a normal thing  you must  see as an investor that you are , the price most go up and down but that doesn't means it wouldn't skyrocket again. An investor that is on a long term plan is not surpose to be moved by the dip because he's pretty sure how bitcoin operate and  by the time of maturity the price may have increased ten to twenty times greater than when invested.  No need for we to be discouraged by the  dip, because it is just a must that dip must occur to fulfill all righteousness but one thing we must take note is how volatile Bitcoin is and can change the game at any given time.

Finally, don't panic in time of dip just keep on accumulating because the future is still way bigger than the present.
MainIbem
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1904
Merit: 616


Honour Thy Father 🌹


View Profile WWW
Today at 11:58:09 AM
 #6

Eh get wetin one snr man wey be strong crypto enthusiast talk, eh talk say make people "see this current dip as Bitcoin blackfriday" and na the fact. For blackfriday, price of goods dey always get discount and cheaper for customers, currently Bitcoin done do discount for people wey no too get plenty so dem fit buy more, OP you go dey suprise say your heart go make gbim gbim gbim when this correction phase done pass then Bitcoin rise to new ATH probably $140k or more, that one go even shock you pass if you no take advantage of this dip.

█████████████████████████
██████████████▀▄▄▄▀██████
████████▀▀▄▄████▄▄▀███
██████████████
████▀▄▄████████████
██▀██▀▀▀▀██
███▄▀▀███████
█▀███████████▄█
█▄▀▄██▀███▄████▄██
███▄█████▄▄▄████
█████▄████▄▄▄▀▀▄▄██████
███████▄▀▀▀▀▄▄▄██████████
█████████████████████████
 
 Jackpot ter 
 
  New Era of Casino Rewards  
 
.].].]..Slots    Table Games    Live Casino    Sportsbook.....
▄███████████████████████▄
█████████████████████████
█████████████████████████
██████▄░▄▄▀██████▀▄██████
███████▄░█▄░███▀▄████████
█████████▄▀█░▀▄██████████
██████████▄▀█▄▀██████████
██████████▀▄░█▄▀█████████
████████▀▄███░██░▀███████
██████▀▄██████░▀▀░▀██████
█████████████████████████
█████████████████████████
▀███████████████████████▀
▄███████████████████████▄
█████████████████████████
█████████████████████████
███████████████▀▀░░▐█████
███████████▀▀░░░░░░██████
███████▀▀░░░▄▄▀░░░░██████
████▀░░░░░▄█▀░░░░░▐██████
██████▄▄██▀░░░░░░░▐██████
███████████▄░░░░░░███████
██████████████▄░░▄███████
█████████████████████████
█████████████████████████
▀███████████████████████▀
 
  PLAY NOW  
casey15
Member
**
Offline Offline

Activity: 132
Merit: 67


View Profile
Today at 12:14:42 PM
 #7

Dip Na one of the thing wey dey inevitable for the crypto space...Na why them dey say make you invest only wetin you fit afford to lose.. and you need to comot emotion for the matter if not, you fit go enter depression because of the losses.. but the truth be say after the Dip e go still rise.. this one nor be pump and dump scheme wey them dey do everywhere... So Na to just dey patient... Na why e good make your source of income nor be only crypto.. you suppose get something by the side wey you take dey guide as crypto dey go through this phase
0x000369
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 42
Merit: 6


View Profile
Today at 12:27:57 PM
 #8

Dip Na one of the thing wey dey inevitable for the crypto space...Na why them dey say make you invest only wetin you fit afford to lose.. and you need to comot emotion for the matter if not, you fit go enter depression because of the losses.. but the truth be say after the Dip e go still rise.. this one nor be pump and dump scheme wey them dey do everywhere... So Na to just dey patient... Na why e good make your source of income nor be only crypto.. you suppose get something by the side wey you take dey guide as crypto dey go through this phase

Omo Agbam I feel you die my guy that heart ketu ketu ketu na your official initiation be that Grin na everybody dey feel am for their first time no worry you talk am yourself na "This will be a test of my Faith in bitcoin" Gbam! Na exactly Wetin be this

Theory sweet to read but to live am na another level all the OGs here go tell you the same thing we don see $19k crash go $3k we don see $69k crash go $15k my brother this one na small correction everybody dey chill

Like @MainIbem talk na Black Friday sale be this

Since you use money wey you fit lose just relax no shake your faith go strong like rock after this one pass if the chart dey give you headache just lock your wallet close the app go do something else

We go dey here when e bounce back 🚀
Y3shot
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 1106
Merit: 294


Marketing Campaign Manager |Telegram ID- @LT_Mouse


View Profile
Today at 02:43:45 PM
 #9

It is easy; you just have to change your mentality about bitcoin. One thing you need to keep in mind as you start investing in bitcoin is that you should know bitcoin is a long-term investment and that the price of bitcoin is very volatile. Now, you only need to invest with the amount you can afford, and you also need not rely on your bitcoin investment.

Investing in bitcoin is a mindset, and you need to develop this mindset of understanding bitcoin very well. If you are not aware of what you will encounter on your investment journey, investing in bitcoin can be really challenging. This is why it is important for investors to understand bitcoin thoroughly before entering into bitcoin investment.

 
Winna.com

░░░░░░░▄▀▀▀
░░


▐▌▐▌
▄▄▄▒▒▒▄▄▄
████████████
█████████████
███▀▀███▀

▄▄

██████████████
████████████▄
█████████████
███▄███▄█████▌
███▀▀█▀▀█████
████▀▀▀█████▌
████████████
█████████████
█████
▀▀▀██████

▄▄
THE ULTIMATE CRYPTO
CASINO & SPORTSBOOK
─────  ♦  ─────

▄▄██▄▄
▄▄████████▄▄
██████████████
████████████████
███████████████
████████████████
▀██████████████▀
▀██████████▀
▀████▀

▄▄

▄▄▀███▀▄▄
▄██████████▄
███████████
███▄▄
▄███▄▄▄███
████▀█████▀███
█████████████████
█████████████
▀███████████
▀▀█████▀▀

▄▄


INSTANT
WITHDRAWALS
 
UP TO 30%
LOSSBACK
 
 
[
 
PLAY NOW
 
]
Eclipse01
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 33
Merit: 0


View Profile
Today at 02:58:28 PM
 #10

Omo me wey Neva too dey I start to invest in bitcoin I wake up yesterday jus to see say bitcoin price don drop below 100K my mind Abi heart first do ketu ketu ketu.
Even as I don know say this na Wetin Dey happen and I don even advise people for my previous thread to save their money in bitcoin based on all the knowledge I don acquire from reading and watching the history of the market. Plus say no be urgent money I use Oo na still the one dem Dey call “discretionary money” I use.
All those ones na head knowledge or Wetin Oyibo Dey call theory, now na my time to live through Wetin I Dey preach, truly e no easy.

As I go borrow religious terms “This will be a test of my Faith in bitcoin”.
I know say no be only me Dey feel like this, for some people too this fit be their first time to be in a dip.
You fit share as e Dey do you make the older guys encourage us.

No mind that dip o, na just to sweep newbies profit, e go still go up, in fact e dey on a normal up trend, if ur mind still no strong, use dollar cost average (DCA) strategy, dey buy the dip to strengthen your position, na a game of patience, you go smile very soon
Mate2237
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1274
Merit: 662


Enjoy 500% bonus + 70 FS


View Profile WWW
Today at 04:07:38 PM
 #11

This is one inevitable part of Bitcoin that we can't do without because dip is part of Bitcoin, just as you have highlighted Bitcoin should always be invested with money that is not budgeted for because of situations like this because Volatility is one thing that can't be predicted easily. Patience is the key in situations like this for those who may not be too familiar with investing in Bitcoin before that the dip season will come and go .



As an investor in Bitcoin don't look at immediate benefit because, in times like this when Bitcoin is experiencing a downward movement in Price it has the ability to discourage people who may not be too experienced. So looking at the long term profit is the best.



█████████████████████████▄▀▀▀█▄
████████████████████████▐▌░░░▐█▌
█████▄▄▄▄▄▄███▄▄▄▄██▄▄▄▄█▄▄▄██▄▄▄▄▄▄▄▄
▄▄▀▀░░▀█░░███░░░███░░░██░░░██░░░█▀░░░▀█▄
▐▌░░░░░░▐▌▐█░░░░▐█░░░▐█▌░░░█▌░░░▄▄░░░░▐█▌
█▄▄░░░▐▌░░░░░░░░▐▌░░░██░░░▐█░░░▐███░░░▐█▌
██▐▌░░░█▌░░░░░░░░░░░██▌░░░█▌░░░███▌░░░██
██░░░▐██░░░░██▌░░░░███░░░▐█░░░▐███░░░▐█▌
███▀▄▄██▀▀▄▄██▀▀▄▄▄██▀▀▄▄███▄▄█▀██▀▄▄█▀
|
▄▄█████▄▄
▄████▀█▀████▄
███▀▀▀░▀░▀▀████
██████░░██░░▐████
██████░░░░░░▀████
██████░░███░░████
███▄▄▄░░░▄▄▄███
▀████▄█▄████▀
▀▀█████▀▀



▀▀█████▀▀



▄▄█████▄▄
▄███████████▄
███░░░░░░░░░███
████▀▀▀░░░▀▀▀████
███░▀██▄▄▄██▀░███
█████▄▄░░░▄▄█████
██████░░░██████
▀████▄▄▄████▀
▀▀█████▀▀
▀▀█████████▀▀
▄▄█████▄▄
▄█████▀█████▄
██████▀░▀██████
██████░░░░░██████
█████▄░░░░░▄█████
█████▄▀▄▄▄▀▄█████
█████▄░░░▄█████
▀█████▄█████▀
▀▀█████▀▀



▀▀█████▀▀
 
LICENSED CRYPTO
CASINO & SPORTS
██████████████████████████████████████
██░░░░░░░▀▀▀▄▄▄
██▀▄▄░░░░░░░░░░▀▀▄▄
██▄░██▄░░░░░░░░░░░░▀▀▄▄▄▄
██▀░▄▄▄████▄▄▄░░▀▀▀██▄▄▄▄▀▀▀█▄▄
█████▀▄▄▄▄▀███▀████▄▄▀▀█████▄▄▀██▄▄
███▀▄▀▄░▄▄▀▄▀██▄▀▄▀▀███▄▄▀█████▄▀█░▀▄
██▀▄▀▄█▌▐█▄▀▄▀███▄░░░░▄███▄▀████████▄▀
██░█░▀▀█░█▀░█░█████▄▄░░░▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄▄▄█
██░█░██▄▀▄█░█░████████████████████▀▀▀█
██░█░█▀▄▌▐█░█░███████▀░░▄▄█▀▀▄▄▄▄▄▀▀█
██▀░█░███░▀▄█░██▄▀▀░░░▀▀▀▀▄█▀▄▄▄▄▄█▀▀
██████████████████████████████████████
█████████████████████████████████████████████████████████
 
PLAY AND WIN
SPORTS CARS!

█████████████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
..WELCOME BONUS..
UP TO $2,000
CryptoHeadlineNews
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 1512
Merit: 937


Want to run a Signature Campaign? Contac: @Hhampuz


View Profile WWW
Today at 04:38:58 PM
 #12

Omo me wey Neva too dey I start to invest in bitcoin I wake up yesterday jus to see say bitcoin price don drop below 100K my mind Abi heart first do ketu ketu ketu.
Even as I don know say this na Wetin Dey happen and I don even advise people for my previous thread to save their money in bitcoin based on all the knowledge I don acquire from reading and watching the history of the market. Plus say no be urgent money I use Oo na still the one dem Dey call “discretionary money” I use.
All those ones na head knowledge or Wetin Oyibo Dey call theory, now na my time to live through Wetin I Dey preach, truly e no easy.

As I go borrow religious terms “This will be a test of my Faith in bitcoin”.
I know say no be only me Dey feel like this, for some people too this fit be their first time to be in a dip.
You fit share as e Dey do you make the older guys encourage us.

Yes, it's true that there is always a first time experience for everyone, most especially those who newly invested in Bitcoin and due to it's volatile nature, it's value started depreciating due immediately or after 24hrs, just as the current case of Bitcoin as it fell below $100,000 few days ago. Because in such scenario, it is only best to not panic, but remain true and believing in Bitcoin as an asset we know to depreciate and skyrocket also higher when the market is stable and the it's demand is high. Because I could remember back them in either 2022 or 2023 when Tesla stopped using Bitcoin for the purpose of it's electric cars, which made Bitcoin fell to from $60k to $30, which was approximately half it's previous price, but yet nobody gave up, but accumulated more. Which is a reason to learn from it by grabbing good use of the bear market to accumulate more Bitcoin.

 
█▄
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Cryptomultiplier
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 1274
Merit: 290



View Profile WWW
Today at 05:09:28 PM
 #13

Experience na always the best teacher and many of the times when we dey teach people about the right way to follow, we self must don experience am.
The dip shock even me wey no too get investment for Bitcoin, not to talk of you wey don invest for longer and even dey hold am.

As you dey preach, na so you do for here o, hold, buy more if possible and have faith say e go pump sooner than later. Me dey optimistic and I employ you to do so make you for no go get heart attack at this young age because of BTC wey you hold.

▄▄███████████████████▄▄
▄███████████████████████▄
███████████████████▄█████
█████████████████████████
███████████▀█████████████
█████████▀███▀██████▀████
██████████████████▄██████
█████████▄▄▄▄███████████
██████████▄▄▄████████████
███████████████████▀█████
████████████████▀▀███████
▀███████████████████████▀
▀▀███████████████████▀▀
 
EARNBET 
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
███████▄▄███████████
████▄██████████████████
██▀▀███████████████▀▀███
▄████████████████████████
▄▄████████▀▀▀▀▀████████▄▄██
███████████████████████████
█████████▌██▀████████████
███████████████████████████
▀▀███████▄▄▄▄▄█████████▀▀██
▀█████████████████████▀██
██▄▄███████████████▄▄███
████▀██████████████████
███████▀▀███████████
████████
HIGHEST VIP REWARDS
G U A R A N T E E D 
████████
████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████████
█████████

▄▄▄
▄▄▄███████▐███▌███████▄▄▄
█████████████████████████
▀████▄▄▄███████▄▄▄████▀
█████████████████████
▐███████████████████▌
███████████████████
███████████████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀

█████████
████████
King of The Castle
$200,000 in prizes
████████
████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████████
█████████
62.5%
████████
█████████
 
RAKEBACK
BONUS

 
█████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
[/c
Makus
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 882
Merit: 387


Na JAH dey run am


View Profile WWW
Today at 05:12:20 PM
 #14

The dip is a constant thing to expect although bitcoin falling below 100k isn't really what any of us anticipated. After the long dip last month my prediction was for the price to be in the range of 100k to 109k before the next bull run comes but unfortunately that is not what is happening right now. But if you look at all of these changes as a discouragement you would never invest in bitcoin, volatility os a constant dynamic in the crypto market you must always be ready for the dip to hit but be rest assured that the bull run season would also come

▄▄█████████████████▄▄
▄█████████████████████▄
███▀▀█████▀▀░░▀▀███████

██▄░░▀▀░░▄▄██▄░░█████
█████░░░████████░░█████
████▌░▄░░█████▀░░██████
███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████
███░░▌██░░▄░░▄█████████
███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████
████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███
██████████████▄▄░░░▄███
▀█████████████████████▀
▀▀█████████████████▀▀
Rainbet.com
CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK
|
█▄█▄█▄███████▄█▄█▄█
███████████████████
███████████████████
███████████████████
█████▀█▀▀▄▄▄▀██████
█████▀▄▀████░██████
█████░██░█▀▄███████
████▄▀▀▄▄▀███████
█████████▄▀▄███
█████████████████
███████████████████
██████████████████
███████████████████
 
 $20,000 
WEEKLY RAFFLE
|



█████████
█████████ ██
▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄
▀██░▐█████▌░██▀
▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄
▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀
▀█▀░▀█▀
10K
WEEKLY
RACE
100K
MONTHLY
RACE
|

██









█████
███████
███████
█▄
██████
████▄▄
█████████████▄
███████████████▄
░▄████████████████▄
▄██████████████████▄
███████████████▀████
██████████▀██████████
██████████████████
░█████████████████▀
░░▀███████████████▀
████▀▀███
███████▀▀
████████████████████   ██
 
[..►PLAY..]
 
████████   ██████████████
Jubilee58
Member
**
Online Online

Activity: 98
Merit: 15


View Profile
Today at 05:25:36 PM
 #15

Omo me wey Neva too dey I start to invest in bitcoin I wake up yesterday jus to see say bitcoin price don drop below 100K my mind Abi heart first do ketu ketu ketu.
Even as I don know say this na Wetin Dey happen and I don even advise people for my previous thread to save their money in bitcoin based on all the knowledge I don acquire from reading and watching the history of the market. Plus say no be urgent money I use Oo na still the one dem Dey call “discretionary money” I use.
All those ones na head knowledge or Wetin Oyibo Dey call theory, now na my time to live through Wetin I Dey preach, truly e no easy.

As I go borrow religious terms “This will be a test of my Faith in bitcoin”.
I know say no be only me Dey feel like this, for some people too this fit be their first time to be in a dip.
You fit share as e Dey do you make the older guys encourage us.

E no easy bro, bitcoin investment na for people wey día mind strong, and wey no how bitcoin de work if not when you don put your money for bitcoin, may be you de expect some profit from your investment, you come de see your investment de come down, Omo your mind go first spoil. E go be yu like sey to invest for bitcoin na scam. Na for dis reason you go need to invest early enough and when the market don dip well well , so dat when the bull season don reach as the price of bitcoin de go up , yu go no sey yu don de make enough profit be dat before di next bear season go reach.

When de bear market don come , e de reach di level wey be sey bitcoin price fit reduce from $100k to $20k or lesser sef. So imagine sey you buy am around this price and you come liv am reach the next bull season wey bitcoin fit rise to $100k or more , see the kind profit wey you don make. But if you go invest when the bull season don de dey over , either you go only make small profit or you fit loose sef, except you de invest for long time may you go liv am reach another bull season again.

E de important make we de know how dis market de be, so dat we go no di right time to invest and the right time to take profit and exit from di market, then prepare to invest for the next bull season. If we no fit analyse the market or no how the bitcoin market de work, e go worry well well to know when we suppose take our profit make we for no loose for our investment.
Padi24
Member
**
Offline Offline

Activity: 61
Merit: 29


View Profile
Today at 05:36:36 PM
 #16

Waiting you talk na true dip they very certain for Bitcoin investment so no be waiting we supposed to dey think about, na waiting make e dey very advisable for everyone to learn about Bitcoin investment very well before you go think of to put body. I know for a fact that dip na waiting we no dey expect but the truth is we no fit stop am from happening so the only thing there is we should try to control our emotions Because our journey still dey far, if we continue being scared or worried over this long dip there's every possiblity of selling our Bitcoin holdings immediately when the market bounce back, so make we no too pay attention to the current situation as this can literally ruin our plans.
IceLincoln
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 560
Merit: 263



View Profile
Today at 06:37:12 PM
 #17

OP, E good say u don Dey get the experience e go help develop you more, so as your knowledge of bitcoin Dey increase so too your mentality and mindset. So when you go Dey write on bitcoin investment no be just theoretical knowledge, you’ve lived through it. Just like other people don advise if you still get reserves or discretionary money or income just continue to buy now cos this na very good opportunity to increase Wetin Dey your portfolio, U go happy say you do am in the long run.

 
Winna.com

░░░░░░░▄▀▀▀
░░


▐▌▐▌
▄▄▄▒▒▒▄▄▄
████████████
█████████████
███▀▀███▀

▄▄

██████████████
████████████▄
█████████████
███▄███▄█████▌
███▀▀█▀▀█████
████▀▀▀█████▌
████████████
█████████████
█████
▀▀▀██████

▄▄
THE ULTIMATE CRYPTO
CASINO & SPORTSBOOK
─────  ♦  ─────

▄▄██▄▄
▄▄████████▄▄
██████████████
████████████████
███████████████
████████████████
▀██████████████▀
▀██████████▀
▀████▀

▄▄

▄▄▀███▀▄▄
▄██████████▄
███████████
███▄▄
▄███▄▄▄███
████▀█████▀███
█████████████████
█████████████
▀███████████
▀▀█████▀▀

▄▄


INSTANT
WITHDRAWALS
 
UP TO 30%
LOSSBACK
 
 
[
 
PLAY NOW
 
]
PremiumcryptoHub
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 462
Merit: 314



View Profile
Today at 07:12:56 PM
 #18

A recession is one of the inevitable things in the Bitcoin market, but it may be an unnecessary panic for you. The current situation in the Bitcoin market may not shake the optimistic investor at all, as investors have undoubtedly learned about this constant decline. I am surprised that the decreasing liquidity and the rumors of a strategy have increased the selling pressure, as a result of which the price of this digital gold is now hovering around $96k. Patience is the key at this stage because the market suddenly plunged into recession due to rumors and tariff threats.  We need to acquire this mindset to hold or purchase digital gold.


▄▄█████████████████▄▄
▄█████████████████████▄
███▀▀█████▀▀░░▀▀███████

██▄░░▀▀░░▄▄██▄░░█████
█████░░░████████░░█████
████▌░▄░░█████▀░░██████
███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████
███░░▌██░░▄░░▄█████████
███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████
████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███
██████████████▄▄░░░▄███
▀█████████████████████▀
▀▀█████████████████▀▀
Rainbet.com
CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK
|
█▄█▄█▄███████▄█▄█▄█
███████████████████
███████████████████
███████████████████
█████▀█▀▀▄▄▄▀██████
█████▀▄▀████░██████
█████░██░█▀▄███████
████▄▀▀▄▄▀███████
█████████▄▀▄███
█████████████████
███████████████████
██████████████████
███████████████████
 
 $20,000 
WEEKLY RAFFLE
|



█████████
█████████ ██
▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄
▀██░▐█████▌░██▀
▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄
▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀
▀█▀░▀█▀
10K
WEEKLY
RACE
100K
MONTHLY
RACE
|

██









█████
███████
███████
█▄
██████
████▄▄
█████████████▄
███████████████▄
░▄████████████████▄
▄██████████████████▄
███████████████▀████
██████████▀██████████
██████████████████
░█████████████████▀
░░▀███████████████▀
████▀▀███
███████▀▀
████████████████████   ██
 
[..►PLAY..]
 
████████   ██████████████
Kiddo15
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 31
Merit: 4


View Profile
Today at 08:30:47 PM
 #19

Omo me wey Neva too dey I start to invest in bitcoin I wake up yesterday jus to see say bitcoin price don drop below 100K my mind Abi heart first do ketu ketu ketu.
Even as I don know say this na Wetin Dey happen and I don even advise people for my previous thread to save their money in bitcoin based on all the knowledge I don acquire from reading and watching the history of the market. Plus say no be urgent money I use Oo na still the one dem Dey call “discretionary money” I use.
All those ones na head knowledge or Wetin Oyibo Dey call theory, now na my time to live through Wetin I Dey preach, truly e no easy.

As I go borrow religious terms “This will be a test of my Faith in bitcoin”.
I know say no be only me Dey feel like this, for some people too this fit be their first time to be in a dip.
You fit share as e Dey do you make the older guys encourage us.
Na why dem say make u put ur moni wey you no say e no go wori you, you don already call am discretionary moni,  e no get how dip the market wan be, Omo ur mind go strong watin no nice, oyibo people don study this investment thing, and dem Sabi the best theory to apply. Omo you no really need to test ur faith too much, just do watin dey expected of you, ur mind no go do ketu again when market drop.
Fiatless
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1106
Merit: 878


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
Today at 09:18:30 PM
 #20

Anybody wey buy Bitcoin within this bull market suppose no say him fit no get profit now. The gain fit come for another bull run because eh fit bi say we don enter bear season. My advice na for you to re arrange your plan in case you bin one sell this period. We all know say Bitcoin na long term investment. Also no dey always check the price of Bitcoin except you still get plans to sell this period.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!