JimaGod (OP)
Newbie
Offline
Activity: 31
Merit: 0
|
 |
November 18, 2025, 04:11:34 PM |
|
I been Dey check out the forum today after cloudare been get issues earlier on and e get matter wey I see people Dey discuss for bitcoin discussion board and I believe say no be everybody don really pay attention to the topic so I think say we also need to discuss similar issue for our local board and just as the topic of my post talk,I go like make we discuss or talk about wetin go happen to all the coin una dey hold of anything happen to una and anything fit be death, coma, emergency and the rest wey no go fit allow you get access by yourself to your wallet but maybe dem need money to attend to your emergency, wetin una go do or una coin go die with you or any other person get access to the coin? A lot of safety and privacy matter don ring bell for cryptocurrency matter and in most cases, we dey take privacy too personal that na only you get access to your wallet and I go like to know wetin be the fate of that your coin if anything happen to you today? E get similar matter for bitcoin discussion board and na the link Dey down for people wey go like read wetin others Dey talk https://bitcointalk.org/index.php?topic=5548256.msg65533276#msg65533276And na my own talk for the matter Dey down so. https://bitcointalk.org/index.php?topic=5548256.msg66052520#msg66052520
|
|
|
|
|
|
Gozie51
|
 |
November 18, 2025, 04:51:55 PM |
|
The simple thing I think you can do about securing your wallet passphrase is to write your security codes down in a book and keep them in a safe place, at least save them in note books in different places in your house or family house just as you keep your old note books. For example, if you are staying in city you can travel home and take some of your security books back home and keep them while you have some in the city.
Then you can write your will also and keep somewhere in those places like your house, if you can't trust a lawyer. I believe one day it will be discovered.
|
▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌░▄░░█████▀░░██████ ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████ ███░░▌██░░▄░░▄█████████ ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████ ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███ ██████████████▄▄░░░▄███ ▀█████████████████████▀ ▀▀█████████████████▀▀ | ..Rainbet.com.. CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK | | | █▄█▄█▄███████▄█▄█▄█ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ █████▀█▀▀▄▄▄▀██████ █████▀▄▀████░██████ █████░██░█▀▄███████ ████▄▀▀▄▄▀███████ █████████▄▀▄███ █████████████████ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ | | | |
▄█████████▄ █████████ ██ ▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄ ▀██░▐█████▌░██▀ ▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄ ▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀ ▀█▀░▀█▀
| 10K WEEKLY RACE | | 100K MONTHLY RACE | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
[/
|
|
|
Donk1
Member

Offline
Activity: 140
Merit: 85
|
 |
November 18, 2025, 07:16:23 PM |
|
First of all God forbid nothing will happen to anyone. Well I understand your point but then it's said that as a crypto enthusiast, you must have a trusted person in your life that you know you can actually trust with anything. It could be a family member or a friend.Because I believe it's not always compulsory that when a time of emergency comes you will have to sell your holdings. No that's neither wrong or right because there is what we call emergency funds. Yeah I'm sure you might say, What if the emergency funds won't reach? But the That's when friends and families come in. Why I'm saying this is that you can't tell me that as a person you do not have reliable friends and families around you, unless you don't have any. That's when you will think of selling your holdings to pay for medical bills.
However yes privacy is very good. As a matter of fact as a crypto enthusiast, you can't trust anyone, most especially those who are exposed to the digital world/crypto. But then if you have to trust judge them based on their characters , way of life and their mental reasoning .well it's all about preparation for a will / next of king in the sense that when anything may happens to you, everything about your crypto will be passed down to them most especially your coins. That's just it bro always be prepared for anything....
|
|
|
|
|
AmaGold70
|
 |
November 18, 2025, 08:09:24 PM |
|
I been Dey check out the forum today after cloudare been get issues earlier on and e get matter wey I see people Dey discuss for bitcoin discussion board and I believe say no be everybody don really pay attention to the topic so I think say we also need to discuss similar issue for our local board and just as the topic of my post talk,I go like make we discuss or talk about wetin go happen to all the coin una dey hold of anything happen to una and anything fit be death, coma, emergency and the rest wey no go fit allow you get access by yourself to your wallet but maybe dem need money to attend to your emergency, wetin una go do or una coin go die with you or any other person get access to the coin? A lot of safety and privacy matter don ring bell for cryptocurrency matter and in most cases, we dey take privacy too personal that na only you get access to your wallet and I go like to know wetin be the fate of that your coin if anything happen to you today? E get similar matter for bitcoin discussion board and na the link Dey down for people wey go like read wetin others Dey talk https://bitcointalk.org/index.php?topic=5548256.msg65533276#msg65533276And na my own talk for the matter Dey down so. https://bitcointalk.org/index.php?topic=5548256.msg66052520#msg66052520If anything happen to me now I dey assured say nothing go happen to my crypto because as e dey now I dey make sure say my partner and children get idea of anything about crypto and my involvement inside and even my partner sef don get small investment for em own inside crypto because even her too like better thing, and since my partner don dey involve two of us dey transparent for anything wey concern our private key just in case,
|
|
|
|
|
Odogwu-Blockchain
|
 |
November 18, 2025, 11:28:04 PM |
|
A lot of safety and privacy matter don ring bell for cryptocurrency matter and in most cases, we dey take privacy too personal that na only you get access to your wallet and I go like to know wetin be the fate of that your coin if anything happen to you today?
I don talk this thing many times and I go still talk am again. If you dey single, make you write down your PK on top paper and keep in your file, tell your brother or sister if you kpai, make them use am care about yourself. If you get wife or husband, make them hold your pk but make them no get knowledge how to use am, that if you kpai today, make them find trusted person wey go help them out. The same too if you have children, make them hold your pk but make them no get knowledge how to go about it, make them sabi when you don kpai.
|
|
|
|
|
Judith87403
|
 |
November 19, 2025, 09:23:07 AM |
|
If anything happen to me now I dey assured say nothing go happen to my crypto because as e dey now I dey make sure say my partner and children get idea of anything about crypto and my involvement inside and even my partner sef don get small investment for em own inside crypto because even her too like better thing, and since my partner don dey involve two of us dey transparent for anything wey concern our private key just in case,
Na the right thing to do be that, e good make you fill your partner in for anything wey you Dey do, no be say anybody Dey wish or pray make anything bad happen but the truth be say, e no mean say bad things no go still happen and e good make we prepare for am very well. Especially for those wey don marry, but me I no go advice person to go give him seed phrase to person e never really Dey married too, this world don spoil and like this now the only person wey person fit trust na person wey them don marry to and their parents.
|
▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌░▄░░█████▀░░██████ ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████ ███░░▌██░░▄░░▄█████████ ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████ ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███ ██████████████▄▄░░░▄███ ▀█████████████████████▀ ▀▀█████████████████▀▀ | Rainbet.com CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK | | | █▄█▄█▄███████▄█▄█▄█ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ █████▀█▀▀▄▄▄▀██████ █████▀▄▀████░██████ █████░██░█▀▄███████ ████▄▀▀▄▄▀███████ █████████▄▀▄███ █████████████████ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ | | | |
▄█████████▄ █████████ ██ ▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄ ▀██░▐█████▌░██▀ ▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄ ▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀ ▀█▀░▀█▀
| 10K WEEKLY RACE | | 100K MONTHLY RACE | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
|
GiftedMAN
|
 |
November 19, 2025, 03:59:28 PM |
|
I don talk this thing many times and I go still talk am again. If you dey single, make you write down your PK on top paper and keep in your file, tell your brother or sister if you kpai, make them use am care about yourself.
If you get wife or husband, make them hold your pk but make them no get knowledge how to use am, that if you kpai today, make them find trusted person wey go help them out.
The same too if you have children, make them hold your pk but make them no get knowledge how to go about it, make them sabi when you don kpai.
Your privacy dey very important and I no sure say paper wey fit clean with time na the best way to take preserve your private keys. One of the best way to preserve your keys na for metal that one no go fit wash out just like paper wey you been suggest. If you must involve your brother or sister to know your key it must not be when you are no more especially if you trust them. If person wey get wife or husband, trust na one thing wey go determine if them go know your pass key when you dey alive if you know say you no trust them the best thing na to avoid making it known to them so that them no go kuku unalive you before your time nothing people no fit do for money.
|
| ..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
|
AGogi2003
|
 |
November 19, 2025, 05:02:26 PM |
|
If anything happen to me now I dey assured say nothing go happen to my crypto because as e dey now I dey make sure say my partner and children get idea of anything about crypto and my involvement inside and even my partner sef don get small investment for em own inside crypto because even her too like better thing, and since my partner don dey involve two of us dey transparent for anything wey concern our private key just in case,
Na the right thing to do be that, e good make you fill your partner in for anything wey you Dey do, no be say anybody Dey wish or pray make anything bad happen but the truth be say, e no mean say bad things no go still happen and e good make we prepare for am very well. Especially for those wey don marry, but me I no go advice person to go give him seed phrase to person e never really Dey married too, this world don spoil and like this now the only person wey person fit trust na person wey them don marry to and their parents. You no lie, we need to get some relative that we go show them our things if we no con dey alive, so that dey go fit secure am and get access to it when you no dey again. But with how this world be i no fit dey trust anybody to share seed phrase to anyone because you still dey alive some enemies still dey look for way to steal from you and pack everything you have. So parent is the best people that you can tell your secret and you go get anything better without losing your property. Nothing go every happen to your coin if something happens to you because he didn't deal with your life you will just lose access and no one can used it if you didn't give them your private key he can just be there forever untouchable and we can call it a waste crypto because anything you don't have access to is just a waste except you have access to it and used to coin.
|
|
|
|
Taricoins
Member

Offline
Activity: 138
Merit: 50
|
 |
November 20, 2025, 11:10:57 AM |
|
I been Dey check out the forum today after cloudare been get issues earlier on and e get matter wey I see people Dey discuss for bitcoin discussion board and I believe say no be everybody don really pay attention to the topic so I think say we also need to discuss similar issue for our local board and just as the topic of my post talk,I go like make we discuss or talk about wetin go happen to all the coin una dey hold of anything happen to una and anything fit be death, coma, emergency and the rest wey no go fit allow you get access by yourself to your wallet but maybe dem need money to attend to your emergency, wetin una go do or una coin go die with you or any other person get access to the coin? A lot of safety and privacy matter don ring bell for cryptocurrency matter and in most cases, we dey take privacy too personal that na only you get access to your wallet and I go like to know wetin be the fate of that your coin if anything happen to you today? E get similar matter for bitcoin discussion board and na the link Dey down for people wey go like read wetin others Dey talk https://bitcointalk.org/index.php?topic=5548256.msg65533276#msg65533276And na my own talk for the matter Dey down so. https://bitcointalk.org/index.php?topic=5548256.msg66052520#msg66052520Personally i don't like the idea of giving anyone even with close family members your passphase especially if na your only source of living, bcus recent activities don show me pepper, that is why i will always preach about money diversification, you fit separate money for emergencies in form of savings in local bank accounts that can be accessible for next of kin. An experience from someone i know can be applied where someone left a huge inheritance to his children in BTC in the form of a will, when you get that kind money you can always have a lawyer to prepare a will with the passphrase there so that in case of death or severe emergencies like brain damage, lawyers can present that information to the next of kin, just my thinking.
|
|
|
|
JimaGod (OP)
Newbie
Offline
Activity: 31
Merit: 0
|
 |
November 20, 2025, 03:24:32 PM |
|
A lot of safety and privacy matter don ring bell for cryptocurrency matter and in most cases, we dey take privacy too personal that na only you get access to your wallet and I go like to know wetin be the fate of that your coin if anything happen to you today?
I don talk this thing many times and I go still talk am again. If you dey single, make you write down your PK on top paper and keep in your file, tell your brother or sister if you kpai, make them use am care about yourself. If you get wife or husband, make them hold your pk but make them no get knowledge how to use am, that if you kpai today, make them find trusted person wey go help them out. The same too if you have children, make them hold your pk but make them no get knowledge how to go about it, make them sabi when you don kpai. In other words, you Dey try talk say, for these waka to freedom, make we no involve our families, even our partners ? Because with the way you Dey talk, you Dey try imply say, for us to feel safe, make we no involve our family so that dem no go get any clue of wetin crypto be and for your talk, I no know if you also think of the possibility of the person wey suppose help them scamming dem? Anything can happen and from my perspective, e go better make we even involve our families and spouses for these waka for freedom make everybody just Dey serious Dey secure their future, rather than making them wait for you to die because some wicked family members fit kill you to get access to that your holding.
|
|
|
|
|
|
Kelward
|
 |
November 20, 2025, 03:43:16 PM |
|
Dis matter wey you bring up sound very casual but na very serious matter e be, Bitcoin de decentralized and therefore na privacy and freedom for people wey hold am. If you no share your private keys with anybody and any unfortunate thing like death or coma come happen all your Bitcoin don become donation for Blockchain be dat. E de advisable to keep your Bitcoin stash a secret because you no know who fit to plan bad for you make dem for steal your coins but because of unforseen circumstances you need to take chances to trust somebody. My advice be say you fit to inform a trusted person say you get Bitcoin but im no need to know di amount then you go figure out how to give clues about your seed phrase. Na di consequences of self custody be dat, if another person no know you fit to lose everything if you no de capable to access your coins again.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
JimaGod (OP)
Newbie
Offline
Activity: 31
Merit: 0
|
 |
November 20, 2025, 04:47:01 PM |
|
Dis matter wey you bring up sound very casual but na very serious matter e be, Bitcoin de decentralized and therefore na privacy and freedom for people wey hold am. If you no share your private keys with anybody and any unfortunate thing like death or coma come happen all your Bitcoin don become donation for Blockchain be dat. E de advisable to keep your Bitcoin stash a secret because you no know who fit to plan bad for you make dem for steal your coins but because of unforseen circumstances you need to take chances to trust somebody. My advice be say you fit to inform a trusted person say you get Bitcoin but im no need to know di amount then you go figure out how to give clues about your seed phrase. Na di consequences of self custody be dat, if another person no know you fit to lose everything if you no de capable to access your coins again.
And e go Dey very painful say person die leave plenty bitcoin for their wallet and body fit access the wallet and maybe your family you leave behind fit Dey even suffer. At some point, I go also advise say, when writing our will, we should also try to include our wallet access key in it and when considering this unfortunate situations, we no suppose get choice but to try to get person involved in this your privacy matter make we no go Dey regret in cases of emergencies when our money fit save us but it couldn’t as a result of no access to it.
|
|
|
|
|
|
Marvelockg
|
 |
November 20, 2025, 06:16:49 PM |
|
wetin go happen to all the coin una dey hold of anything happen to una and anything fit be death, coma, emergency and the rest wey no go fit allow you get access by yourself to your wallet but maybe dem need money to attend to your emergency, wetin una go do or una coin go die with you or any other person get access to the coin?
There is no two ways about it. if there is no plan in place at the time something bad happens to you, that is going to be your end as well as the end of anything you have managed to accumulate. this is not the first time we are experiencing cloud flare going down and apart from the fact that momentarily it stops you from accessing the forum, there is nothing more that happens because of such thing. if you do not want to die and then your bitcoin goes down with you, the solution is very simple. make plan regarding what happens at the point of your demise and try to do it in such a way that you do not risk your life in the process of setting such plan in place. for the things you can prevent, it is right for you to do your best in preventing it from happening and for the things you can not prevent, you just let things be. unforeseen circumstances are a part of life and there is nothing you can do about them but then, we can make plan for the worse case scenario while expecting the best.
|
▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌░▄░░█████▀░░██████ ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████ ███░░▌██░░▄░░▄█████████ ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████ ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███ ██████████████▄▄░░░▄███ ▀█████████████████████▀ ▀▀█████████████████▀▀ | Rainbet.com CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK | | | █▄█▄█▄███████▄█▄█▄█ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ █████▀█▀▀▄▄▄▀██████ █████▀▄▀████░██████ █████░██░█▀▄███████ ████▄▀▀▄▄▀███████ █████████▄▀▄███ █████████████████ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ | | | |
▄█████████▄ █████████ ██ ▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄ ▀██░▐█████▌░██▀ ▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄ ▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀ ▀█▀░▀█▀
| 10K WEEKLY RACE | | 100K MONTHLY RACE | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
Plutomanian
Newbie
Offline
Activity: 15
Merit: 0
|
 |
November 20, 2025, 07:38:30 PM |
|
wetin go happen to all the coin una dey hold of anything happen to una and anything fit be death, coma, emergency and the rest wey no go fit allow you get access by yourself to your wallet but maybe dem need money to attend to your emergency, wetin una go do or una coin go die with you or any other person get access to the coin?
There is no two ways about it. if there is no plan in place at the time something bad happens to you, that is going to be your end as well as the end of anything you have managed to accumulate. this is not the first time we are experiencing cloud flare going down and apart from the fact that momentarily it stops you from accessing the forum, there is nothing more that happens because of such thing. if you do not want to die and then your bitcoin goes down with you, the solution is very simple. make plan regarding what happens at the point of your demise and try to do it in such a way that you do not risk your life in the process of setting such plan in place. for the things you can prevent, it is right for you to do your best in preventing it from happening and for the things you can not prevent, you just let things be. unforeseen circumstances are a part of life and there is nothing you can do about them but then, we can make plan for the worse case scenario while expecting the best. You don talk very well sir but from wetin I read about wetin the writer of dis post Dey talk be say, wetin be the fate of our bitcoin wey person hold incase anything happen to the holder and in worst case scenerio death happen, wetin go happen to those coin wey the person don Dey hold begin and I no go lie, this talk na serious matter but people no Dey like put mount for this kind talk because a lot of people no Dey like any kind discussion wey go make dem assume death but truly we need talk this matter make we know how to take follow up ok things make person no go suffer in vain.
|
|
|
|
|
|
rachael9385
|
 |
November 20, 2025, 08:15:52 PM |
|
The simple thing I think you can do about securing your wallet passphrase is to write your security codes down in a book and keep them in a safe place, at least save them in note books in different places in your house or family house just as you keep your old note books. For example, if you are staying in city you can travel home and take some of your security books back home and keep them while you have some in the city.
Then you can write your will also and keep somewhere in those places like your house, if you can't trust a lawyer. I believe one day it will be discovered.
That seems to be a good idea but writing yiur security codes in a book has it's own risks, remember that anything can happen and the book can be tempered with or damaged. Its a better to imprint the codes on a metal object and place it somewhere that people can't gain access to easily, this might be a good idea but books are not fire and water proof they can get damaged easily so it's better to be safe
|
| ..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
|
ejikeme24
|
 |
November 20, 2025, 08:44:09 PM |
|
I been Dey check out the forum today after cloudare been get issues earlier on and e get matter wey I see people Dey discuss for bitcoin discussion board and I believe say no be everybody don really pay attention to the topic so I think say we also need to discuss similar issue for our local board and just as the topic of my post talk,I go like make we discuss or talk about wetin go happen to all the coin una dey hold of anything happen to una and anything fit be death, coma, emergency and the rest wey no go fit allow you get access by yourself to your wallet but maybe dem need money to attend to your emergency, wetin una go do or una coin go die with you or any other person get access to the coin?
You know, on a norms we supposed get next of kin in whatever thing that has to do with money so that Incase them find us and Dem no see us na the person go take care of everything. the reason why we no dey consider next of kin important in this crypto investment na because of say if you dey sign up Dem no dey ask you to put a Nex of kin just like bank dey do but we ourselves supposed know say ee dey important to get next of kin. Now coming back to your question, of course if Dem find me and dem no see me person way go take care of everything dey as I don bring next of kin keep.
|
|
|
|
|
Su-asa
|
 |
November 20, 2025, 09:06:58 PM |
|
I been Dey check out the forum today after cloudare been get issues earlier on and e get matter wey I see people Dey discuss for bitcoin discussion board and I believe say no be everybody don really pay attention to the topic so I think say we also need to discuss similar issue for our local board and just as the topic of my post talk,I go like make we discuss or talk about wetin go happen to all the coin una dey hold of anything happen to una and anything fit be death, coma, emergency and the rest wey no go fit allow you get access by yourself to your wallet but maybe dem need money to attend to your emergency, wetin una go do or una coin go die with you or any other person get access to the coin? A lot of safety and privacy matter don ring bell for cryptocurrency matter and in most cases, we dey take privacy too personal that na only you get access to your wallet and I go like to know wetin be the fate of that your coin if anything happen to you today? E get similar matter for bitcoin discussion board and na the link Dey down for people wey go like read wetin others Dey talk https://bitcointalk.org/index.php?topic=5548256.msg65533276#msg65533276And na my own talk for the matter Dey down so. https://bitcointalk.org/index.php?topic=5548256.msg66052520#msg66052520For Pipo way still dey single but them dey invest for Bitcoin. The only thing way they there be say them gats to will am to their family person, either their last born or their eldest (depending on the one them feel say they matured minded and also know about crypto currency). The thing their be say una go use multi-signature wallet, the both of una go get access to the coin but no go fit make withdrawals. But for those way done marry, them know the best thing to do in such situations.
|
|
|
|
|
Gozie51
|
 |
November 21, 2025, 12:03:08 PM |
|
The simple thing I think you can do about securing your wallet passphrase is to write your security codes down in a book and keep them in a safe place, at least save them in note books in different places in your house or family house just as you keep your old note books. For example, if you are staying in city you can travel home and take some of your security books back home and keep them while you have some in the city.
Then you can write your will also and keep somewhere in those places like your house, if you can't trust a lawyer. I believe one day it will be discovered.
That seems to be a good idea but writing yiur security codes in a book has it's own risks, remember that anything can happen and the book can be tempered with or damaged. Its a better to imprint the codes on a metal object and place it somewhere that people can't gain access to easily, this might be a good idea but books are not fire and water proof they can get damaged easily so it's better to be safe If you have written something on a book and you know that it is important to you, you will avoid water from getting to it like you are protecting something precious to you but that of fire, well you can not really prevent fire incident if they occur but you have to be careful. This is why when you write it on an exercise book, you don't make it just one book but duplicates of it and send some to your village where you also secure your private belongings so that if something happen to the one in the city, you can access the one in the village. To right in a metal object, it can also be destroyed by fire. If you keep it outside, it can be taken away or something can as well happen to it. I prefer to write in a book.
|
▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌░▄░░█████▀░░██████ ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████ ███░░▌██░░▄░░▄█████████ ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████ ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███ ██████████████▄▄░░░▄███ ▀█████████████████████▀ ▀▀█████████████████▀▀ | ..Rainbet.com.. CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK | | | █▄█▄█▄███████▄█▄█▄█ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ █████▀█▀▀▄▄▄▀██████ █████▀▄▀████░██████ █████░██░█▀▄███████ ████▄▀▀▄▄▀███████ █████████▄▀▄███ █████████████████ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ | | | |
▄█████████▄ █████████ ██ ▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄ ▀██░▐█████▌░██▀ ▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄ ▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀ ▀█▀░▀█▀
| 10K WEEKLY RACE | | 100K MONTHLY RACE | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
[/
|
|
|
letteredhub
Sr. Member
  
Offline
Activity: 1036
Merit: 301
Marketing Campaign Manager |Telegram ID- @LT_Mouse
|
 |
November 21, 2025, 12:48:54 PM |
|
If you have written something on a book and you know that it is important to you, you will avoid water from getting to it like you are protecting something precious to you but that of fire, well you can not really prevent fire incident if they occur but you have to be careful. This is why when you write it on an exercise book, you don't make it just one book but duplicates of it and send some to your village where you also secure your private belongings so that if something happen to the one in the city, you can access the one in the village. To right in a metal object, it can also be destroyed by fire. If you keep it outside, it can be taken away or something can as well happen to it. I prefer to write in a book.
To protect our wallet passphrase no really hard the way other people the make am be when e be say nah about how we no want third party to know about am as we want dey careful to prevent the stealing of am. Nobody go tell me say them no get safe places for their houses where them go fit keep something way dey valuable to them securely. Distributing the seedphrases to at least 3 different locations nah just the secured way against any fire or water from flood emergency because e no fit happen for the various locations at once. The metal object no fit dey destroyed by fire since the letters dem punch am on the metal,
|
| EARNBET | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ███████▄▄███████████ ████▄██████████████████ ██▄▀▀███████████████▀▀███ █▄████████████████████████ ▄▄████████▀▀▀▀▀████████▄▄██ ███████████████████████████ █████████▌████▀████████████ ███████████████████████████ ▀▀███████▄▄▄▄▄█████████▀▀██ █▀█████████████████████▀██ ██▀▄▄███████████████▄▄███ ████▀██████████████████ ███████▀▀███████████ | | ████████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████████ | █████████
▄▄▄ ▄▄▄███████▐███▌███████▄▄▄ █████████████████████████ ▀████▄▄▄███████▄▄▄████▀ █████████████████████ ▐███████████████████▌ ███████████████████ ███████████████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████ | ████████ King of The Castle $200,000 in prizes
████████ | ████████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████████ | █████████ 62.5% ████████ | █████████ RAKEBACK BONUS
█████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
[/c
|
|
|
JimaGod (OP)
Newbie
Offline
Activity: 31
Merit: 0
|
 |
November 21, 2025, 01:02:59 PM |
|
I been Dey check out the forum today after cloudare been get issues earlier on and e get matter wey I see people Dey discuss for bitcoin discussion board and I believe say no be everybody don really pay attention to the topic so I think say we also need to discuss similar issue for our local board and just as the topic of my post talk,I go like make we discuss or talk about wetin go happen to all the coin una dey hold of anything happen to una and anything fit be death, coma, emergency and the rest wey no go fit allow you get access by yourself to your wallet but maybe dem need money to attend to your emergency, wetin una go do or una coin go die with you or any other person get access to the coin? A lot of safety and privacy matter don ring bell for cryptocurrency matter and in most cases, we dey take privacy too personal that na only you get access to your wallet and I go like to know wetin be the fate of that your coin if anything happen to you today? E get similar matter for bitcoin discussion board and na the link Dey down for people wey go like read wetin others Dey talk https://bitcointalk.org/index.php?topic=5548256.msg65533276#msg65533276And na my own talk for the matter Dey down so. https://bitcointalk.org/index.php?topic=5548256.msg66052520#msg66052520For Pipo way still dey single but them dey invest for Bitcoin. The only thing way they there be say them gats to will am to their family person, either their last born or their eldest (depending on the one them feel say they matured minded and also know about crypto currency). The thing their be say una go use multi-signature wallet, the both of una go get access to the coin but no go fit make withdrawals. But for those way done marry, them know the best thing to do in such situations. What if the ones wey done marry no know wetin to do? If you wan advise, abeg try Dey give us general advise make you no go select only one group of people because people plenty wey Dey marriage but yet the dear to disclose some kind things like this to their partner make dem no wake up one morning Dey see divorce papers make she fit share from where she no plant. And if you give am to your siblings, any guaranty Dey say them go use am well? This life no get any manual at all and wetin fit work for one person fit at same time no work for the next person. If you have written something on a book and you know that it is important to you, you will avoid water from getting to it like you are protecting something precious to you but that of fire, well you can not really prevent fire incident if they occur but you have to be careful. This is why when you write it on an exercise book, you don't make it just one book but duplicates of it and send some to your village where you also secure your private belongings so that if something happen to the one in the city, you can access the one in the village. To right in a metal object, it can also be destroyed by fire. If you keep it outside, it can be taken away or something can as well happen to it. I prefer to write in a book.
To protect our wallet passphrase no really hard the way other people the make am be when e be say nah about how we no want third party to know about am as we want dey careful to prevent the stealing of am. Nobody go tell me say them no get safe places for their houses where them go fit keep something way dey valuable to them securely. Distributing the seedphrases to at least 3 different locations nah just the secured way against any fire or water from flood emergency because e no fit happen for the various locations at once. The metal object no fit dey destroyed by fire since the letters dem punch am on the metal, E get the kind fire wey Dey burn metal beyond recognition except you never go scene of fire outbreak and we don see incidence wey fire burn down cars wey Dey traffic some years back and some cars no be like wetin resemble car and even those writings wey Dey inscribed, fire Dey erase everything make your mind Dey 🤣
|
|
|
|
|
|