Bitcoin Forum
February 20, 2026, 04:48:58 PM *
News: Community awards 2025
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 2 3 [4]  All
  Print  
Author Topic: Wetin go do your crypto, if anything happen to you ?  (Read 504 times)
Cleanshit
Member
**
Offline Offline

Activity: 69
Merit: 19

✿♥‿♥✿


View Profile
February 18, 2026, 10:55:27 AM
 #61

E sure me say this matter, done dey discussed for here. Ah no fit find the thread, but e no bad say we dey always remind ourselves wetin dey very important for our life. Well, those people wey no get asset at all no o fit relate for the matter.

You see bitcoin or any crypto eh, need to they secured well. Ah no plan to keep any crypto asset as hier for my pinkin though but ah plan tp invest for my retirement. Whatever the reason, solid secuirty need to they for our coin to they safe because no body know when God go call am.

E no bad to dey remind ourselves this questions over and over again because na something wey really need a lot of attention because na matter of our money and future. If you fit get mind secure your Bitcoin till the period of your retirement, you think say you no keep am for your children? Make I tell you something, e go hard make you no get children before you retire and if you get, you no go fit finish everything wey you don keep you go always consider them because na wetin you keep for your children them go use dey take care of you when you don old.
This one you talk nah very correct talk be this ohh it not really a bad idea to talk this matter because just as you have said nah something wey each of us will eventually pass through somedays in a matter of time,the truth of the matter be say as bitcoin investor nobody’s know when he or her time go reach it might be today end of next year, in the morning or afternoon even evening self your day are numbered in this life i say talk about this matter should not even get us treated like you have said nah future we they talk and e go really make big sense to secure wealth for your future generations to come because nobody what might happen in the future with bitcoin it might become so worth billions in the next few years to come so it should not be a bad idea to drop something for your children to tomorrow they can boost that their father left something for them.

Master of all trades……😊☹️😇
iBaba
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 1050
Merit: 402



View Profile WWW
February 18, 2026, 12:31:24 PM
 #62

The Truth be say everybody dey responsible for him own safety and everybody dey responsible for wetting go happen to their coins if Dem no dey alive again. This type of matter don come out on several occasions and we don delebrate on am. The thing wey dey dere be say anybody wey dey into Bitcoin investment, make e keep access to him wallet to one trusted person wether na wife, son, daughter, brother or even mother or any relative wey you trust atleast to do the needful if something sup.so with this update wey you go give am go help am deliver you when the need arises, but if not anything you invest without anybody knowing na just Sara when you kpai or when you dey emergency. Make we try dey get one person atleast wey we go trust even though say no trust again for the world but atleast 1 better person go dey for you.

Wetin you talk now they very right. We suppose get one person for our family level wey we trust well well wey we believe say if anything happen to us today, we con kpai, them fit refer back to those assets wey we get through the access whey we don give them. But I also noticed that na one of the most difficult task wey plenty people dey face be that.

If you tell them make them put trust for one person, plenty of us go dey reason am say na who be that one person wey we fit trust. Because of wetin human beings be and sometimes trust issues they enter in between us, we go come find am difficult to trust one person.

And sometimes na just our mindset. If you talk say you no trust anyone then sit back make you reason am well those days wey you never get to this level na them who from among your family be your die hard. Na those kind of people you go look for come entrust them with your money.

▄▄█▀███████▀█▄▄
▄█▀▄███░█████▄▀█▄
███████████████████
█████▀▀▀███████
▀█▄███▀███░███▀███▄█▀
███▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀███
███▄▄████▀▀▀████▄▄███
█████▀▄▀▄█▀██████████
▐████▄█▄█▀███▀████████▌
███████▄▀▀▄███████
███████▀▀▀▀▀▀▀████████
▀█████▀▀██▄█████▄██▀▀█████▀
▀▀███▀▀

TOSHI.BET  
 
████████████████████████
███████████
████
█████████████
███
██████████████████
████████
███████████████
███████
█████████████████
██████
███████████████████
██████
███████████████████
██
████████████████████
██
███████████████████████
██
█████████████████████
███
██████████████████
█████████
████████
███████████
█████████
████████████████
█████████████████████
███████████████████████
█████████████████████████
████████
████████████████
██████
███████████████████
████
█████████████████████
███
██████████████████████
██████████████████████
███████████████████
████████████████
███████████
████████████████████████

  GOD'S CHOSEN CASINO & SPORTSBOOK


████████████████████████
 [
PLAY NOW
]
Samlucky O
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 938
Merit: 592


The great city of God 🔥


View Profile WWW
February 18, 2026, 01:46:40 PM
 #63

The Truth be say everybody dey responsible for him own safety and everybody dey responsible for wetting go happen to their coins if Dem no dey alive again. This type of matter don come out on several occasions and we don delebrate on am. The thing wey dey dere be say anybody wey dey into Bitcoin investment, make e keep access to him wallet to one trusted person wether na wife, son, daughter, brother or even mother or any relative wey you trust atleast to do the needful if something sup.so with this update wey you go give am go help am deliver you when the need arises, but if not anything you invest without anybody knowing na just Sara when you kpai or when you dey emergency. Make we try dey get one person atleast wey we go trust even though say no trust again for the world but atleast 1 better person go dey for you.
Omo me I no dey give anybody access to my wallet phrase, not while I'm alive the best thing I can do is to make sure I drop hints on were my family can see things that are valuable to me when I'm dead. When I die, there's no way my people will not search my room to find my valuable documents and other things that I treasured are. My bitcoin wallet phrase will definitely be among the things they will find out, but if they don't so be it. But what I never do is to hand my wallet phrase to someone while I'm alive, no matter how I trust the person. People you trust the most always have a way of hurting you.
Dis your talk funny me Sha, you say Dem go search for where your treasured or valuable documents Dem dey, say Bitcoin wallet phrase go definitely dey among Dem? Well no doubt say Dem fit find your valuable documents, but what if you no tell them wetting be Bitcoin wallet phrase or seed, how Dem wan make use of am at that point? Because Dem fit just trash am because Ile go look strange to them. Although you don already say if Dem no see am so be it, so no need to boder again. But my advice be say even if you no want anybody to know your seed when you dey alive, try invest for physical asset wey Dem go inherit incase Dem lose access to your crypto wallet.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
||.
|
▄▄████▄▄
▀█▀
▄▀▀▄▀█▀
▄░░▄█░██░█▄░░▄
█░▄█░▀█▄▄█▀░█▄░█
▀▄░███▄▄▄▄███░▄▀
▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀
░░██████░░█
█░░░░▀▀░░░░█
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
▄░█████▀▀█████░▄
▄███████░██░███████▄
▀▀██████▄▄██████▀▀
▀▀████████▀▀
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄
███░████░░░░░▀██░████░███
███░████░█▄░░░░▀░████░███
███░████░███▄░░░░████░███
▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
SOUTHAMPTON FC
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
Pikiboy
Member
**
Offline Offline

Activity: 117
Merit: 43


View Profile
February 19, 2026, 11:22:10 PM
 #64

For the matter of fact We don't pray for anything bad to happen to any investors because if anything happens some of us never get any plans for this thing you talk so,
As for my opinion is better for every investors to have someone he /she can disclose their way of accessibility/ password, to me is better to relate your way of accessibility which is your password to someone than writing it in a paper because if anything happens to anyone the paper doesn't have mouth to talk and nobody will know if you have any password kept somewhere, therefore is brain wise to tell someone well trusted than keeping muted.
Pages: « 1 2 3 [4]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!