Bitcoin Forum
November 25, 2025, 05:17:53 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 30.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: How person wan take know wetin go bring am Merit when they wan post  (Read 17 times)
Tyatya (OP)
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 20
Merit: 0


View Profile
November 20, 2025, 11:34:00 AM
 #1

This thing don come my mind since wey I don dey observe many things for this site and the main thing be say alot of us new comers ehn we don try do things wey them say make we do like follow guidelines for here and the thing no dey work eh the issue be say ehn no be say some of us no really Sabi write or post something meaningful but a we dey inside competition with person wey get years of experience how we wan take beat them with just our idea for here most of this big people go see our post they no go give am second thought oh they go just off am go front cause they no really send wetin we post and that thing no real they fare to us wey dey come like this make una help us read our post correct is inside make we for Sabi wetin we go dey do abeg my people.
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!