The APC administration is a big embarrassement to Nigeria, were so f**ked in this country, to those who don't clearly understand what the news in the image is talking about, make i explain am in a layman's understanding. Concerning the new tax reform bill wey den submit give senate, normally them supposed read am come review to see how Nigeria go take benefit from am whether eh dey okay or bad, however the one wey dem recieve from the SSG (secretary to the state government) wey done pass different readings before approval dey totally different from wetin Tinubu one do, that's to say dey done edit am, change things commot from wetin dem submit give national assembly. And wetin Tinubu do so na impeachable offense, cause em play smart on the house em use their head including all Nigerians head cause plans wey em get coming 2026 dey totally different the idea em dey try bring. No wonder France dey incharge of the stuff instead we (FIRS) to manage am ourselves. If Nigeria was a working country them suppose impeach this yeye president but then, na failed nation be this.
This is a disgraced county, no respect for law and other. How would the executive arm temper with the law that the National assembly has passed into law. It's too obvious that this government respects no one even the national Assembly that's in his pocket,they can even play by the rule to achieve,he went further to abuse power by rewriting what the assembly have written.
As usual after this week this news will die, would move to the next one, the president will call and the assembly will let go, this is impeachable offense but we dey yeye country we nothing they work, it's a pity and embarrassing. This country is tiring.