Adbitco (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2016
Merit: 1004
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
 |
Today at 02:47:51 PM |
|
Greetining my follow kontri pipo! How una dey yan 4 una area na? Abeg make we no forget say this period na jollification period where we go spend plenty money for family and friends around us, just to make sure say we live happy and pleasing everyone around us. My little piece of advice wey me wan yan una be say as we dey spend make we try know say get few days to january and that month wey dem call January be like 3 months inside 1 month because during january period days do no longer approach quickly to each others as we know, and pipo wey don already spend everything dem get for xmas take joli fit dey empty handed till towards the month end wey dem go pay dem again, especially for the civil servants who are under government or companies should be wise while making spending.
As we dey shop make we set outside emergency funds, or funds that is actually keep up for urgencies which pesin fit dip dem hand take sort out things wey dem need immediately.
I say make I bring this one come we board, at least you fit leave some portion of bitcoin into your portfolio instead to use am finished to enjoy life, abeg make una stay safe anywhere una dey as this period many things dey happen as we supposed no lose guard onto say anything fit sup.
|
| ..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
|
Perfectbaby
|
 |
Today at 02:58:58 PM |
|
This one dey always happened well for we country where people go spend everything them dey get for the xmas without to remember say things dey always dey hard during the month of January which should be at least make provision against the months funds. Most our people know this but I believe we way dey here fit guard ourselves from small small alawi we dey get here but we fit reason again since e dey com slow and steady we no go too reason weda anything like January for we corner self. And as you already talk am na people wey no get their personal business e go mostly affects because as the month plenty inside na so e go take time cross am enter any new month.
|
| 2UP.io | │ | NO KYC CASINO | │ | ██████████████████████████ ████████████████████████ ████████████████████████ ████████████████████████ ████████████████████████ ████████████████████████ ████████████████████████ ████████████████████████ ████████████████████████ ████████████████████████ ████████████████████████ ████████████████████████ ██████████████████████████ | ███████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████ FASTEST-GROWING CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK ███████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████ | ███████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ ███████████████████████████ | │ |
| │ | ...PLAY NOW... |
|
|
|
|
Hewlet
|
 |
Today at 03:31:05 PM |
|
I say make I bring this one come we board, at least you fit leave some portion of bitcoin into your portfolio instead to use am finished to enjoy life, abeg make una stay safe anywhere una dey as this period many things dey happen as we supposed no lose guard onto say anything fit sup.
There are many ways one can loose his bitcoin during the festive season if proper caution is not taken. Apart from the potential of theft, the fact that there is a lot of expenses that's incurred during the festivities is enough reason why every investor should be on his guide such that he doesn't use all the year building asset that he will eventually throw into thine air just because of the festive season. December is just a single month and fact is that it's even less than a month. If you're careless in your spending just because you've spent the year accumilating a particular quantity of bitcoin, regret will be your second name when the new you comes and you find out you're at square zero starting from scratch.
|
|
|
|
ColdLava40
Member

Offline
Activity: 151
Merit: 46
Bitcoin
|
 |
Today at 03:51:38 PM |
|
E dey normal for January to hard because many people don spend a lot on food and gift for their family members jollification.
But as person wey wise, you supposed remember to keep for another day.no empty hand at all at all because if January hit you, e go long pass 365 days wey make 1 year..
|
Bitcoin
|
|
|
|
Rockson1
|
 |
Today at 03:54:04 PM |
|
Me I dey see over spending for festive period like December like some people life style but them no dey think say after December there comes January and what next, businesses no the too move for January for those wey dey into business sake of say people no dey come back quick, everywhere dey dry, no one to patronize business, no be today wey we dey hear something like dis but people no go still listen or plan for that month called January, e no dey easy guy, that month eh, if you no guide, you understand sey kaki no be leather, it is very good if people good the understand this thing so as to make am easy for themselves, make we no compete with anybody this time because after we show up finish there comes the reality and that we go dey on oyo state and our body go tell us hwfa.
|
| | | | | | ✦ ✦ | | ✦ | | ✦ ✦ | Claim your reward every day until December 25th! | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
|
Creeper0
|
 |
Today at 05:50:12 PM |
|
We should not spend more than we planned for any festival or event. Considering the overall situation, we must have a backup plan and take steps according to the plan. Knowing in advance that December will come and the expenses will increase slightly in this month, we should prepare a separate fund for the expenses of December and that fund should be limited. The same strategy should be adopted in the case of January, if there is good financial management and its 100% implementation in reality, the chances of facing danger are very low.
|
|
|
|
Princesslelee96
Newbie
Offline
Activity: 15
Merit: 0
|
 |
Today at 06:27:46 PM |
|
As for me, oh yes na festive period but na still like every other day, make we try not to reach the sky because we want celebrate this season, make we try do the normal formality and remember January, hmm because January period na sit down look nai e Dey be.
Make we try apply knowledge in our spending
|
|
|
|
|
|
PremiumcryptoHub
|
 |
Today at 06:33:44 PM |
|
We should not spend more than we planned for any festival or event. Considering the overall situation, we must have a backup plan and take steps according to the plan. Knowing in advance that December will come and the expenses will increase slightly in this month, we should prepare a separate fund for the expenses of December and that fund should be limited. The same strategy should be adopted in the case of January, if there is good financial management and its 100% implementation in reality, the chances of facing danger are very low.
Yes, it is a reasonable opinion that we should not spend more than planned during any event or festival, because financial capacity and financial management are important for all of us Nigerians. In my opinion, December brings us endless joy every year, so for this joyful time, everyone should set aside a separate fund where saving money for this special time will not cause financial stress, because it is true that everyone has to spend a lot of money during this month. Therefore, one should refrain from overspending during this time because it can put one’s Bitcoin investment portfolio at risk. Even for this month of December alone, everyone should stop selling BTC from Bitcoin investments to spend this joyful moment with family and friends, instead, be frugal and collect as much Bitcoin as possible which will generate profits and create opportunities for everyone to live comfortably with their families in the future.
|
| | | | | | ✦ ✦ | | ✦ | | ✦ ✦ | Claim your reward every day until December 25th! | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
|
Fiatless
|
 |
Today at 06:47:41 PM |
|
E dey normal for January to hard because many people don spend a lot on food and gift for their family members jollification.
But as person wey wise, you supposed remember to keep for another day.no empty hand at all at all because if January hit you, e go long pass 365 days wey make 1 year..
After December, so many expenses they wait for us; 1. School fees 2. House Rent (for people wey rent dey end that month) 3. Feeding and other expenses. If I fit get money, buy meat, rice, other ingredients, and small money for pocket to use by small things and things, Christmas don set. I no dey compete with anybody, Christmas no dey finsh. The fight against poverty continues, so no need to overspend, instead make we buy more coins.
|
| ..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
|
Judith87403
|
 |
Today at 06:56:30 PM |
|
True talk. Enjoyment is sweet, yet wisdom surpass it. January na humbler of any manchi wey no plan well. As you dey spend this festive season please use sense, remove emergency fundz keep one side, and try not to spend all of them ft untop December cruise. Even that small BTC wey remain later go help. Make sure to balance planning with enjoyment, so make new year no go meet you empty handed. Remain sharp and sad this season.
|
| | | | | | ✦ ✦ | | ✦ | | ✦ ✦ | Claim your reward every day until December 25th! | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
aysha9853
Full Member
 
Online
Activity: 619
Merit: 100
Rainbet #1 Non KYC Crypto Casino & Sportsbook
|
 |
Today at 06:57:11 PM |
|
Spending time with family is important but blowing everything is never smart, Bitcoin shouldn’t be treated like spare change for celebrations, if you already planned to hold long term then this is the time to stay disciplined, enjoy the holidays but don’t enter the new year broke and stressed.
|
|
|
|
Bright0515
Full Member
 
Offline
Activity: 644
Merit: 182
Focus on your sins, God won't ask you of mine.
|
 |
Today at 07:09:55 PM |
|
Greetining my follow kontri pipo! How una dey yan 4 una area na? Abeg make we no forget say this period na jollification period where we go spend plenty money for family and friends around us, just to make sure say we live happy and pleasing everyone around us. My little piece of advice wey me wan yan una be say as we dey spend make we try know say get few days to january and that month wey dem call January be like 3 months inside 1 month because during january period days do no longer approach quickly to each others as we know, and pipo wey don already spend everything dem get for xmas take joli fit dey empty handed till towards the month end wey dem go pay dem again, especially for the civil servants who are under government or companies should be wise while making spending.
As we dey shop make we set outside emergency funds, or funds that is actually keep up for urgencies which pesin fit dip dem hand take sort out things wey dem need immediately.
I say make I bring this one come we board, at least you fit leave some portion of bitcoin into your portfolio instead to use am finished to enjoy life, abeg make una stay safe anywhere una dey as this period many things dey happen as we supposed no lose guard onto say anything fit sup.
As a investor way person be, especially the type of investor way done know how things be for this country and how profit for Bitcoin investment sef no dey guarantee, them need to understand say spend everything way them done save yo during January period till this end of this year no go make sense as e no go even help them at all. The important thing here be say them need to know say during January things dey really dey difficult well well. As investors dey spend make them also make plans to get back up during that time, no be when e go reach y now them go dey fine were them go go borrow money to sort out some bills.
|
|
|
|
Mabebe
Newbie
Offline
Activity: 26
Merit: 2
|
 |
Today at 09:01:45 PM |
|
E dey normal for January to hard because many people don spend a lot on food and gift for their family members jollification.
But as person wey wise, you supposed remember to keep for another day.no empty hand at all at all because if January hit you, e go long pass 365 days wey make 1 year..
After December, so many expenses they wait for us; 1. School fees 2. House Rent (for people wey rent dey end that month) 3. Feeding and other expenses. If I fit get money, buy meat, rice, other ingredients, and small money for pocket to use by small things and things, Christmas don set. I no dey compete with anybody, Christmas no dey finsh. The fight against poverty continues, so no need to overspend, instead make we buy more coins. Omo ehh I just tire people wey Dey do pass themselves because as you said Christmas no dey finish and continuous something wey be after 11 months we don see anoda one again so we suppose dey use our brain dey do things than to Dey carried away with small small things we dey around the corner. Nomatter how e be we suppose know say our major point na to do our investment and accumulate more bitcoin as the market dey drop than us selling to spend for Christmas knowing the event na yearly stuff wey no go waste come again. In fact this year own self come quickly onto say the months them no gree spend time again, before we know this full year don blow out quickly.
|
|
|
|
|
|
Showlove01
|
 |
Today at 09:18:11 PM |
|
We should not spend more than we planned for any festival or event. Considering the overall situation, we must have a backup plan and take steps according to the plan. Knowing in advance that December will come and the expenses will increase slightly in this month, we should prepare a separate fund for the expenses of December and that fund should be limited. The same strategy should be adopted in the case of January, if there is good financial management and its 100% implementation in reality, the chances of facing danger are very low.
Even if this period is a period one ought to celebrate for being alive from the beginning of the year till this very last month, it is not a enough reason why someone should get himself or herself stranded while before entering new year. Some people are so carried away with so much happiness and joy and it is normal and okay be happy but it is not okay and normal to spend careless and then by new year, you start roaming and wandering about because of your carelessness, the period will come and pass but hardship will not if you don't spend wisely and take some reasonable decisions.
|
|
|
|
|
SatoPrincess
|
 |
Today at 09:33:40 PM |
|
I don talk am before say as you dey do detty December no forget say January no dey ever smile so make you know as you dey spend your money this period. Unless you be nepo baby you suppose dey use your number six plan your life because when Odogwu silencer start to lack, the people he dey do for since go say them no know how e take waste him money finish.
|
| ..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
|
Versatile_choice
|
 |
Today at 09:55:51 PM |
|
Op I so much appreciate you for this your advice, me self be don dey talk am right from onset we gats know how we go take spend for this Xmas I know surely this month na month of enjoyment but if you take because of the enjoyment way full am you fit empty your Bank account asap, we know say na month of enjoyment we dey so, and we also need to understand say enjoyment no dey finish waiting we dey pray for na long life so long as we still dey breath enjoyment go dey come board steady so make we no go do pass ourselves this month because January no dey look person face oh.
|
|
|
|
|
Stable090
|
 |
Today at 10:54:47 PM |
|
Greetining my follow kontri pipo! How una dey yan 4 una area na? Abeg make we no forget say this period na jollification period where we go spend plenty money for family and friends around us, just to make sure say we live happy and pleasing everyone around us. My little piece of advice wey me wan yan una be say as we dey spend make we try know say get few days to january and that month wey dem call January be like 3 months inside 1 month because during january period days do no longer approach quickly to each others as we know, and pipo wey don already spend everything dem get for xmas take joli fit dey empty handed till towards the month end wey dem go pay dem again, especially for the civil servants who are under government or companies should be wise while making spending.
December na celebration month, but as u Dey spend money, make u know say life continues after December, as u Dey spend u suppose get even small money for reserve wey u no go touch dis month, because if u spend everything finish dis December, and go touch u by January because u go come Dey pray make January end and e no go wan end. As we Dey celebrate make we Dey think about how new year go be, because if we no think am maybe na money some people go borrow before January go end, and if u don start new year with loan, maybe na as u Dey pay Wetin u Dey owe before, u go Dey carry another one, na y we no suppose forget say January Dey as we Dey celebrate December.
|
▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌░▄░░█████▀░░██████ ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████ ███░░▌██░░▄░░▄█████████ ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████ ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███ ██████████████▄▄░░░▄███ ▀█████████████████████▀ ▀▀█████████████████▀▀ | ..Rainbet.com.. CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK | | | ✦ ✦ | | ✦ | | ✦ ✦ | Claim your reward every day until December 25th! | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
|
Marykeller
|
 |
Today at 10:57:36 PM |
|
Make I add some little advice to the ones wey you don advice.
For this Christmas period, be security cautious. Tell your people the kind walka wey you want walka with your friends. No go d Cruz around, thinking sae nothing the happen "something d happen oohh for this our nations'' insecurity full everywhere.
Another advice wey I carry come be sae, make you no go d discuss or advise family and friends to invest in Bitcoin or begin to tell them you d into crypto. Keep that kind gist for yourself, so that peso no go invest in Bitcoin because you ma d into am, and they wan do as you do. That one no go follow ooh because they lacks the basic knowledge
|
▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌░▄░░█████▀░░██████ ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████ ███░░▌██░░▄░░▄█████████ ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████ ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███ ██████████████▄▄░░░▄███ ▀█████████████████████▀ ▀▀█████████████████▀▀ | ..Rainbet.com.. CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK | | | ✦ ✦ | | ✦ | | ✦ ✦ | Claim your reward every day until December 25th! | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
|
Frankolala
|
 |
Today at 11:01:25 PM |
|
OP, na me u dey use indirect dey talk to because only last week, I don soend almost all the monwy wey dey my savings. I don sit down think of how I go take limit my expenses for unnecessary things this festive period. January no far again, na next week Thursday, imagine say you don jollificate with all your money na hardship you go use start January be that.