I say make I share my experience today ooo, na so one number write me up for wassup today ooo, dey claim say him na customer care agent for jiji say him wan enlighten me. Me self I come code say this na scammer as we dey discuss the guy send me link say make I click send am screenshot. I know say this no be crypto related but it's very important that we be careful the types of links that we lick online especially when it's coming from strangers we don't know and even on group chats.
https://www.talkimg.com/images/2025/12/24/Ut8L7w.png[/img]
https://www.talkimg.com/images/2025/12/24/Ut8hU9.png[/img]
We just need to Dey very careful when e reach to click link, e get as the person wey Dey the other end go follow you talk you self go know say that person nor Dey genuine, my experience with airdrop wey I being Dey indulge in don make me learn the hard way, where I go lost over $150 to airdrop where I go click link without doing proper verification because I Dey look for sharp sharp money. The airdrop wey dem Dey call Ariwallet drop link say make we associate am with our wallet wey we Dey take do transaction, me sef nor reason am on time I just go click am direct, when I later realize, my money don go. Make we just Dey very careful for this crypto market, 70% of the airdrop so wey dem Dey do now na scammers nai be the Devs just to collect money from their traffick.
Oh sorry for your bad experiences am really happy that such experiences are being shared here because it will make a lot of us to learn from what has happened to others which is another form of learning and not waiting until it has happened to us first, I see that it is much important that we treat our assets like a fresh egg that is very fragile because when it spilled on the floor there no remedy to it, we need to always be careful at all times scammers will always be improving in their trickish way of extorting or scamming the public let's try not to be a victim let not the bad day comes to us.