Bitcoin Forum
December 30, 2025, 01:47:00 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 30.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Bitcoin No Be Get-Rich-Quick, Na Get-Rich-Old Plan  (Read 121 times)
Chinesebaby (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 87
Merit: 52


View Profile
December 29, 2025, 04:06:56 PM
 #1

People wey dey enter Bitcoin with the mindset of “make I double my money by next week” usually dey end up been disappointed, because Bitcoin no be betting platform, e no dey do sharp sharp. Bitcoin na patience teacher.

So make I yarn you small story to illustrate wetin I wan talk. Imagine two guys for 2012. One buy Bitcoin small small, keep am inside wallet and forget am. The other one say “abeg I no get time for this internet money” go put all him savings for bank. Fast forward 2025. Bank guy dey complain say him interest no reach recharge card money, say inflation don chop everything. Whereas, the Bitcoin guy dey look him portfolio dey smile like person wey see just him old time girlfriend due to the fact say the value of the money don skyrocket, simply because he took the right investment decision. Hence, this short story brings us to a conclusion say "Bitcoin no dey make you rich overnight" but rather "Bitcoin go make you rich over time" Which is why them dey call am "store of value", and not "store of impatience". Because every 4 years, halving dey reduce supply. Demand dey increase, and that's the reason why it's price to always surely skyrocket over time.

So if you buy Bitcoin today and plan say “You go check am again for 10–15 years”, you don already beat plenty people wey dey chase quick money online. Bitcoin na like planting palm tree, you no go chop fruit next month, but when e mature, your children and their children fit still dey benefit.

So on that note, as we end the year 2025 in few days time and plan to enter New Year 2026, please ensure to make Bitcoin investment as part of your New Year resolution. Because time go surely reward you when you put your investment trust in Bitcoin. Thank you, and Happy New Year in advance.
Joeboy
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 238
Merit: 141


Not Your Keyz Not Your Coinz


View Profile
December 29, 2025, 04:21:37 PM
 #2

[Edited out].
So if you buy Bitcoin today and plan say “You go check am again for 10–15 years”, you don already beat plenty people wey dey chase quick money online. Bitcoin na like planting palm tree, you no go chop fruit next month, but when e mature, your children and their children fit still dey benefit.

So on that note, as we end the year 2025 in few days time and plan to enter New Year 2026, please ensure to make Bitcoin investment as part of your New Year resolution. Because time go surely reward you when you put your investment trust in Bitcoin. Thank you, and Happy New Year in advance.
True talk OP.....But then the idea isn't just to buy Bitcoin once and then hold. It is better to consistently keep buying using your discretionary income for the duration of 4-10 years or more. The truth be saying even with as low as #14,495( $10), you can begin your Bitcoin accumulation and as your income increase, you can begin to increase your allocation inorder to have a bigger compounding results overtime....The advise should be that we should start our Bitcoin investment journey as soon as we can, that is of course if our discretionary income is available, instead of waiting until it is new year before we start. There is no point in delaying start Now if possible.

Creeper0
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 274
Merit: 101



View Profile
December 29, 2025, 04:46:48 PM
 #3

You will not be able to enjoy the maximum benefits from Bitcoin by buying Bitcoin and leaving it for a long time. By regularly buying, maintaining, managing risk and demonstrating good financial management, you can make good profits from Bitcoin even by investing in small amounts. Bitcoin investment is not only for making profits, but also to protect your money from the constant inflation that is happening and to take profits from Bitcoin savings against inflation. Just as fiat constantly decreases in value due to the effect of inflation, Bitcoin constantly increases in value. Therefore, Bitcoin can be a good asset to protect yourself from inflation and to have a good position in future plans.

Agbamoni
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 924
Merit: 644


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile WWW
December 29, 2025, 05:25:04 PM
 #4

No assurance of getting rich in Bitcoin; that mindset should be eradicated.

I see Bitcoin as a way of storing wealth. Meaning, if you are rich, you will get richer by investing in the long term. It will store your wealth, beating inflation in the time to come. It is unlike before when you can buy Bitcoin and expect to get rich with it.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Btcdeybodi
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 784
Merit: 342


In a loud world, we need privacy 🔏


View Profile
December 29, 2025, 05:30:53 PM
 #5

"Bitcoin go make you rich over time" Which is why them dey call am "store of value", and not "store of impatience". Because every 4 years, halving dey reduce supply. Demand dey increase, and that's the reason why it's price to always surely skyrocket over time.
Make we remove the idea of say bitcoin go make person rich and focus on the store of value because if we continue to talk say bitcoin go make person rich, how many bitcoins you wan buy wey go make you rich? and how long you go fit dey patient to hold bitcoin till it generate a sizable amount of profits for you. So e better make we invest with the motive of say we wan save our money from inflation instead of to dey think say bitcoin go make us rich.

Quote
So if you buy Bitcoin today and plan say “You go check am again for 10–15 years”, you don already beat plenty people wey dey chase quick money online. Bitcoin na like planting palm tree, you no go chop fruit next month, but when e mature, your children and their children fit still dey benefit.
No be to talk am for mouth o, you go fit hold bitcoin for 10-15 years?. Make we just tell ourselves the truth, the people wey start to invest in bitcoin earlier na dem be the real rich people in bitcoins, those of us wey dey invest now just dey wait for peanuts sha because make we just imagine say you get bitcoins worth $3000 and in the next 15 years the price of bitcoin come hit like $500k which mean say your investment will just be x5 which is about $15000, how e wan take give you generational wealth wey your children and your children's children go enjoy. Well, it depends on how much wey you go don accumulate sha.

▄▄█████████████████▄▄
▄█████████████████████▄
███▀▀█████▀▀░░▀▀███████

██▄░░▀▀░░▄▄██▄░░█████
█████░░░████████░░█████
████▌░▄░░█████▀░░██████
███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████
███░░▌██░░▄░░▄█████████
███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████
████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███
██████████████▄▄░░░▄███
▀█████████████████████▀
▀▀█████████████████▀▀
|
 
▄██████▄▄██████▄
▀██▄██▀███▀██▄██▀
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████
█████████████████████
█████████████████████
█████████████████████
█████████████████████
█████████████████████
▀███████████████████▀
 

   ✦
 
Claim your reward
every day until
December 25th!
|

██









█████
███████
███████
█▄
██████
████▄▄
█████████████▄
███████████████▄
░▄████████████████▄
▄██████████████████▄
███████████████▀████
██████████▀██████████
██████████████████
░█████████████████▀
░░▀███████████████▀
████▀▀███
███████▀▀
████████████████████   ██
 
[..►PLAY..]
 
████████   ██████████████
Orpichukwu
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1078
Merit: 533


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
December 29, 2025, 05:38:54 PM
 #6

People wey dey enter Bitcoin with the mindset of “make I double my money by next week” usually dey end up been disappointed, because Bitcoin no be betting platform, e no dey do sharp sharp. Bitcoin na patience teacher.
You they talk like say nah for betting Nia eh easy, no where way eh they easy to make money where you fit just rush in make profit rush out, watin most people they get nah as you rush enter you go rush come out with dry hand, anybody way they fine fast profit make eh go join Ponzi no be Bitcoin and dem go also still loss their money inside, the safest way nah just to invest remove mind say profit they come anytime soon.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██  
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Chinesebaby (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 87
Merit: 52


View Profile
December 29, 2025, 06:23:03 PM
 #7

No assurance of getting rich in Bitcoin; that mindset should be eradicated.
No. I disagree with you on what you just said above about there not been any assurance of getting rich with Bitcoin, because I can only agree with you if you emphasize on the timeframe by which Bitcoin can make an individual get rich. Because though it's true that a person who invest a dollar in Bitcoin today might not become a millionaire in next 5 to 10yrs,  but a person who invest at least $1000 to $10,000 in Bitcoin and hold it for the next 20 to 40yrs is likely to become a millionaire. So depending on how long, you can just buy Bitcoin and hold it long term for your children or grandchildren.
PremiumcryptoHub
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 504
Merit: 322



View Profile
December 29, 2025, 06:26:09 PM
 #8

Literally, this is the principle of investment and the principle that all our Nigerian potential investors should also know is that Bitcoin is not a get rich quick scheme. By removing this mentality, if we Nigerians can invest using discretionary income for four to ten years, the portfolio will be long and there will be a possibility of yielding from it and there is no need to stress too much to do this and it is also possible by making small purchases in a fair manner.

I still see many people who are trading Bitcoin and betting on the price to get rich quick, they are unnecessarily indulging in wrong steps. Moreover, the OP Bitcoin investment resolution can be made at any time if there is a discretionary income system then you can start investing immediately without waiting for the new year.

▄▄█████████████████▄▄
▄█████████████████████▄
███▀▀█████▀▀░░▀▀███████

██▄░░▀▀░░▄▄██▄░░█████
█████░░░████████░░█████
████▌░▄░░█████▀░░██████
███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████
███░░▌██░░▄░░▄█████████
███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████
████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███
██████████████▄▄░░░▄███
▀█████████████████████▀
▀▀█████████████████▀▀
|
 
▄██████▄▄██████▄
▀██▄██▀███▀██▄██▀
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████
█████████████████████
█████████████████████
█████████████████████
█████████████████████
█████████████████████
▀███████████████████▀
 

   ✦
 
Claim your reward
every day until
December 25th!
|

██









█████
███████
███████
█▄
██████
████▄▄
█████████████▄
███████████████▄
░▄████████████████▄
▄██████████████████▄
███████████████▀████
██████████▀██████████
██████████████████
░█████████████████▀
░░▀███████████████▀
████▀▀███
███████▀▀
████████████████████   ██
 
[..►PLAY..]
 
████████   ██████████████
Ndabagi01
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 1176
Merit: 427



View Profile
December 29, 2025, 07:33:35 PM
 #9

So on that note, as we end the year 2025 in few days time and plan to enter New Year 2026, please ensure to make Bitcoin investment as part of your New Year resolution. Because time go surely reward you when you put your investment trust in Bitcoin. Thank you, and Happy New Year in advance.

Nobody wey don invest for bitcoin for the long time don ever regret ever doing it, most of them dey always dey profitable in the long run and I like as e dey be for them, because say them get patient for the investment, them make the best out of the investment. 2026 wey be new year na very good time to take explore this option of bitcoin investment, na very good way to take kickstart your 2026 and over the years, you go come see how good of a decision you don make from this idea wey you don decide to take on. Make new year come with new idea and system resolution because na him be the best.

▄▄█████████████████▄▄
▄█████████████████████▄
███▀▀█████▀▀░░▀▀███████

██▄░░▀▀░░▄▄██▄░░█████
█████░░░████████░░█████
████▌░▄░░█████▀░░██████
███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████
███░░▌██░░▄░░▄█████████
███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████
████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███
██████████████▄▄░░░▄███
▀█████████████████████▀
▀▀█████████████████▀▀
Rainbet.com
CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK
|
█▄█▄█▄███████▄█▄█▄█
███████████████████
███████████████████
███████████████████
█████▀█▀▀▄▄▄▀██████
█████▀▄▀████░██████
█████░██░█▀▄███████
████▄▀▀▄▄▀███████
█████████▄▀▄███
█████████████████
███████████████████
██████████████████
███████████████████
 
 $20,000 
WEEKLY RAFFLE
|



█████████
█████████ ██
▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄
▀██░▐█████▌░██▀
▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄
▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀
▀█▀░▀█▀
10K
WEEKLY
RACE
100K
MONTHLY
RACE
|

██









█████
███████
███████
█▄
██████
████▄▄
█████████████▄
███████████████▄
░▄████████████████▄
▄██████████████████▄
███████████████▀████
██████████▀██████████
██████████████████
░█████████████████▀
░░▀███████████████▀
████▀▀███
███████▀▀
████████████████████   ██
 
[..►PLAY..]
 
████████   ██████████████
Jubilee58
Member
**
Offline Offline

Activity: 140
Merit: 17


View Profile
December 29, 2025, 07:56:54 PM
 #10

People wey dey enter Bitcoin with the mindset of “make I double my money by next week” usually dey end up been disappointed, because Bitcoin no be betting platform, e no dey do sharp sharp. Bitcoin na patience teacher.

So make I yarn you small story to illustrate wetin I wan talk. Imagine two guys for 2012. One buy Bitcoin small small, keep am inside wallet and forget am. The other one say “abeg I no get time for this internet money” go put all him savings for bank. Fast forward 2025. Bank guy dey complain say him interest no reach recharge card money, say inflation don chop everything. Whereas, the Bitcoin guy dey look him portfolio dey smile like person wey see just him old time girlfriend due to the fact say the value of the money don skyrocket, simply because he took the right investment decision. Hence, this short story brings us to a conclusion say "Bitcoin no dey make you rich overnight" but rather "Bitcoin go make you rich over time" Which is why them dey call am "store of value", and not "store of impatience". Because every 4 years, halving dey reduce supply. Demand dey increase, and that's the reason why it's price to always surely skyrocket over time.

So if you buy Bitcoin today and plan say “You go check am again for 10–15 years”, you don already beat plenty people wey dey chase quick money online. Bitcoin na like planting palm tree, you no go chop fruit next month, but when e mature, your children and their children fit still dey benefit.

So on that note, as we end the year 2025 in few days time and plan to enter New Year 2026, please ensure to make Bitcoin investment as part of your New Year resolution. Because time go surely reward you when you put your investment trust in Bitcoin. Thank you, and Happy New Year in advance.

This thin wey you talk na true talk. Bitcoin no be get rich quick investment, you fit believe sey e get people wey don buy Bitcoin from the beginning and the whole bitcoin wey dem Buy still de remain for their wallet up till now and dem never touch am. These kind people na people wey invest for long time goal and they don make plenty of profit. Now we get people wey de invest for bitcoin wey won make quick money, but dis kind pattern no de work because bitcoin no be dat kind investment, if you want make money from bitcoin, na long term investment be di Koko.

To make money for any business, patience de very important, and bitcoin no be exception. Make you de patience with your bitcoin investment and invest for long term and you will definitely make it big.

▀███▄  S  h  o  c  k      ⚡      POWER UP YOUR PLAY!  ▄███▀
>>   Instant Rakeback  |  Weekly and Monthly Rewards  |  Original Games   <<
▀████░░░░░░░░░░░░ PLAY NOW ░░░░░░░░░░░░░░████▀
justinlamode
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 602
Merit: 168


The secret to happiness is making others happy


View Profile
December 29, 2025, 07:57:48 PM
 #11

The era of Bitcoin making making people rich, especially those who bought in the bear season to sell in the bull season and rake in profits, have gone. Now Bitcoin is not going to give you multiple profits easily and it will require a lot of patience with the market to realize any tangible profits. Hence, invest what you can afford to hold for a long time because you cannot tell how rich you will become or if you will even make profits from that investment.

adultcrypto
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 924
Merit: 513



View Profile
December 29, 2025, 08:00:10 PM
 #12

If you invest in bitcoin with the mindset that you are going to get rich both in the short term or in the long term, you might be disappointed with the outcome. I'm not saying that bitcoin can not make you rich, it can but you never can tell when that happen and how rich it can make you beyond your capital investment. For instance,  you might invest $50k over a period of 10 years and at end of the period because would have only made x1.5 or x2, such amount cannot be said to make you reach, instead bitcoin have only helped you to save money and shield you from inflation. If you regard investing in bitcoin as an alternative to saving your money in the bank, you will appreciate bitcoin more than when you get into it to become rich with a period of time.

▄███████████████████▄
████████████████████████
██████████▀▀▀▀██████████
███████████████▀▀███████
████████▄▄████▄▄███████
███████████████████████
██████████▀██▀██████████
█████████▄████▄▄▄▄██████
██████▀████▄▄████▀██████
████████▀████████▀██████
██████▄████▀▀▀▀█████████
█████████▄▄████▄▄████████
▀███████████████████▀
.
 BC.GAME 
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
██████▀░▀██████
████▀░░░░░▀████
███░░░░░░░░░███
███▄░░▄░▄░░▄███
█████▀░░░▀█████

███████████████

███████████████

███████████████

███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░▀░░░▀░░███
███░░▄▄▄░░▄████
███▄▄█▀░░▄█████
█████▀░░▐██████
█████░░░░██████

███████████████

███████████████

███████████████

███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
██████▀▀░▀▄░███
████▀░░▄░▄░▀███
███▀░░▀▄▀▄░▄███
███▄░░▀░▀░▄████
███░▀▄░▄▄██████

███████████████

███████████████

███████████████

███████████████

DEPOSIT BONUS
..470%..
GET FREE
...5 BTC...

REFER & EARN
..$1000 + 15%..
COMMISSION


 Play Now 
Boiboi20
Member
**
Offline Offline

Activity: 77
Merit: 11


View Profile
Today at 01:29:48 AM
 #13

You will not be able to enjoy the maximum benefits from Bitcoin by buying Bitcoin and leaving it for a long time. By regularly buying, maintaining, managing risk and demonstrating good financial management, you can make good profits from Bitcoin even by investing in small amounts. Bitcoin investment is not only for making profits, but also to protect your money from the constant inflation that is happening and to take profits from Bitcoin savings against inflation. Just as fiat constantly decreases in value due to the effect of inflation, Bitcoin constantly increases in value. Therefore, Bitcoin can be a good asset to protect yourself from inflation and to have a good position in future plans.

However bitcoin is not something you buy once and abandon the real gains come from being consistent buying little by little managing your risk and staying financially disciplined even if you are starting small it is not just about chasing profit it is also about protecting your money from inflation while fiat keep losing value every year bitcoin has shown steady growth over time which make it a smart way to preserve value and prepare for the future.
Boiboi20
Member
**
Offline Offline

Activity: 77
Merit: 11


View Profile
Today at 01:39:35 AM
 #14

No assurance of getting rich in Bitcoin; that mindset should be eradicated.

I see Bitcoin as a way of storing wealth. Meaning, if you are rich, you will get richer by investing in the long term. It will store your wealth, beating inflation in the time to come. It is unlike before when you can buy Bitcoin and expect to get rich with it.

Bitcoin is not a magic ticket to getting rich and that mindset really need to stop I see it more as a way to protect and grow wealth over time however if you already have money holding bitcoin long term helps you stay ahead of inflation the era of buying bitcoin and expecting over night riches is long gone.
TokenTikas
Member
**
Offline Offline

Activity: 140
Merit: 63


View Profile
Today at 03:54:47 AM
 #15

Many people are getting rich by buying bitcoin, which can be explained in different ways. For example, we naturally cannot afford to buy a large amount of bitcoin at once. Although those who are rich and have a lot of money can buy it. But naturally it is not possible for us to buy a large amount of bitcoin at once. That is why we invest in small amounts by maintaining DCA. Again, instead of buying a large amount of bitcoin at once, if you maintain DCA and invest for a long time, you can get a good amount of profit from it. That is why you cannot get rich overnight, but if you can maintain properly then you can get a good amount of profit from it and become rich over time.
Gozie51
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 3080
Merit: 678



View Profile WWW
Today at 06:07:22 AM
 #16

This na like advise wey our brother drop here concerning the next bitcoin halving wey go happen for April, 2028. Na so wey I take see am and dem say person wey get ear make dem hear wetin the spirit dey talk to avoid say oh ... I for hodl some Bitcoin. We don see the price of bitcoin reaching 6 digits from when it was in 5 digits, it is getting more support from different institutions and country. So we should expect more volatility and increase in the price of Bitcoin rather than keeping money in cash, it is better kept in btc.

▄▄█████████████████▄▄
▄█████████████████████▄
███▀▀█████▀▀░░▀▀███████

██▄░░▀▀░░▄▄██▄░░█████
█████░░░████████░░█████
████▌░▄░░█████▀░░██████
███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████
███░░▌██░░▄░░▄█████████
███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████
████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███
██████████████▄▄░░░▄███
▀█████████████████████▀
▀▀█████████████████▀▀
..Rainbet.com..
CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK
|
 
▄██████▄▄██████▄
▀██▄██▀███▀██▄██▀
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████
█████████████████████
█████████████████████
█████████████████████
█████████████████████
█████████████████████
▀███████████████████▀
 

   ✦
 
 Claim  your reward
every day until
December 25th!
|

██









█████
███████
███████
█▄
██████
████▄▄
█████████████▄
███████████████▄
░▄████████████████▄
▄██████████████████▄
███████████████▀████
██████████▀██████████
██████████████████
░█████████████████▀
░░▀███████████████▀
████▀▀███
███████▀▀
████████████████████   ██
 
..►PLAY...
 
████████   ██████████████
fredericktaylor
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 630
Merit: 266



View Profile
Today at 06:20:51 AM
 #17

Many people are getting rich by buying bitcoin, which can be explained in different ways. For example, we naturally cannot afford to buy a large amount of bitcoin at once. Although those who are rich and have a lot of money can buy it. But naturally it is not possible for us to buy a large amount of bitcoin at once. That is why we invest in small amounts by maintaining DCA. Again, instead of buying a large amount of bitcoin at once, if you maintain DCA and invest for a long time, you can get a good amount of profit from it. That is why you cannot get rich overnight, but if you can maintain properly then you can get a good amount of profit from it and become rich over time.

Bitcoin cannot make anyone rich quickly, by consistently buy Bitcoin with discretionary money following the right rules and holding it for the long term, big profits can be expected in the future. You need to understand that Bitcoin long-term investment strategy, it is not possible to achieve success buy Bitcoin with a short-term plan. The price of Bitcoin fluctuates rapidly, so it is relatively easier to buy Bitcoin in the DCA method without investing a large amount of money at once. buy Bitcoin in the DCA method, there is no need to keep an eye on the market, you can easily reach a specific goal by gradually buy small amounts of Bitcoin. You have to buy more and more Bitcoins with confidence and by holding it patiently, success can be achieved in the future.

▄▄█████████████████▄▄
▄█████████████████████▄
███▀▀█████▀▀░░▀▀███████

██▄░░▀▀░░▄▄██▄░░█████
█████░░░████████░░█████
████▌░▄░░█████▀░░██████
███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████
███░░▌██░░▄░░▄█████████
███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████
████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███
██████████████▄▄░░░▄███
▀█████████████████████▀
▀▀█████████████████▀▀
Rainbet.com
CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK
|
█▄█▄█▄███████▄█▄█▄█
███████████████████
███████████████████
███████████████████
█████▀█▀▀▄▄▄▀██████
█████▀▄▀████░██████
█████░██░█▀▄███████
████▄▀▀▄▄▀███████
█████████▄▀▄███
█████████████████
███████████████████
██████████████████
███████████████████
 
 $20,000 
WEEKLY RAFFLE
|



█████████
█████████ ██
▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄
▀██░▐█████▌░██▀
▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄
▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀
▀█▀░▀█▀
10K
WEEKLY
RACE
100K
MONTHLY
RACE
|

██









█████
███████
███████
█▄
██████
████▄▄
█████████████▄
███████████████▄
░▄████████████████▄
▄██████████████████▄
███████████████▀████
██████████▀██████████
██████████████████
░█████████████████▀
░░▀███████████████▀
████▀▀███
███████▀▀
████████████████████   ██
 
[..►PLAY..]
 
████████   ██████████████
Nightwatchmare
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 280
Merit: 189



View Profile
Today at 06:59:25 AM
 #18

No assurance of getting rich in Bitcoin; that mindset should be eradicated.

I see Bitcoin as a way of storing wealth. Meaning, if you are rich, you will get richer by investing in the long term. It will store your wealth, beating inflation in the time to come. It is unlike before when you can buy Bitcoin and expect to get rich with it.
Bitcoin is a means of storing wealth and overcoming inflation, but i quite disagree that we have passed the stage where we can buy Bitcoin and expect to get rich with it. The Bitcoin price is still very low, and it will take so many years before Bitcoin could even hit the $250,000 or the $1,000,000 people are speculating Bitcoin would achieve, so if someone that is not rich can start investing in Bitcoin from now and reach the stage of overaccumulation, and the person holds his/her Bitcoin for the next 10 years, the idea of the person getting rich with Bitcoin investment will be achievable.

Zackz5000
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 686
Merit: 569


Better days are close


View Profile
Today at 09:50:36 AM
 #19

No assurance of getting rich in Bitcoin; that mindset should be eradicated.

I see Bitcoin as a way of storing wealth. Meaning, if you are rich, you will get richer by investing in the long term. It will store your wealth, beating inflation in the time to come. It is unlike before when you can buy Bitcoin and expect to get rich with it.

Bitcoin is not a magic ticket to getting rich and that mindset really need to stop I see it more as a way to protect and grow wealth over time however if you already have money holding bitcoin long term helps you stay ahead of inflation the era of buying bitcoin and expecting over night riches is long gone.
Some of them thought or believe that Bitcoin is just a like a ponzi scheme where may be you invest with small amount of now and then get big return tomorrow, Bitcoin is a long term investment even as that getting in Bitcoin is not a guarantee even though we invest and hold for long due to the volatility of Bitcoin one is not sure that the price will continue to increase over the time the price of Bitcoin could also dip so we should see Bitcoin investment as an investment we can also lose that's why we need to put much expectations to accumulate with money we can afford to lose.

▄███████████████████▄
████████████████████████
██████████▀▀▀▀██████████
███████████████▀▀███████
████████▄▄████▄▄███████
███████████████████████
██████████▀██▀██████████
█████████▄████▄▄▄▄██████
██████▀████▄▄████▀██████
████████▀████████▀██████
██████▄████▀▀▀▀█████████
█████████▄▄████▄▄████████
▀███████████████████▀
.
 BC.GAME 
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
██████▀░▀██████
████▀░░░░░▀████
███░░░░░░░░░███
███▄░░▄░▄░░▄███
█████▀░░░▀█████

███████████████

███████████████

███████████████

███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░▀░░░▀░░███
███░░▄▄▄░░▄████
███▄▄█▀░░▄█████
█████▀░░▐██████
█████░░░░██████

███████████████

███████████████

███████████████

███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
██████▀▀░▀▄░███
████▀░░▄░▄░▀███
███▀░░▀▄▀▄░▄███
███▄░░▀░▀░▄████
███░▀▄░▄▄██████

███████████████

███████████████

███████████████

███████████████

DEPOSIT BONUS
.1000%.
GET FREE
...5 BTC...

REFER & EARN
..$1000 + 15%..
COMMISSION


 Play Now 
[/quote]
Code: (Hero - Legendary Member)
[center][table][tr][td][center][url=https://bcall-global.bcgame.co/dispatch?i=35jvoz9o1][size=2pt][font=arial black][glow=#222,1][color=#222][color=#555]▄█████████
Fiatless
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1148
Merit: 927


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
Today at 09:55:56 AM
 #20

No assurance of getting rich in Bitcoin; that mindset should be eradicated.
No. I disagree with you on what you just said above about there not been any assurance of getting rich with Bitcoin, because I can only agree with you if you emphasize on the timeframe by which Bitcoin can make an individual get rich. Because though it's true that a person who invest a dollar in Bitcoin today might not become a millionaire in next 5 to 10yrs,  but a person who invest at least $1000 to $10,000 in Bitcoin and hold it for the next 20 to 40yrs is likely to become a millionaire. So depending on how long, you can just buy Bitcoin and hold it long term for your children or grandchildren.
No need to hide mouth, Bitcoin don make people rich. Those people wey buy the coin when eh cheap and keep am don make serious bar. Some people fit decide say dem no go work again for their life because of the money wey Bitcoin don give them. Like you talk Chinesebaby na the patience to wait bi the koko. But you know say the profit wey Bitcoin dey give for each cycle don dey reduce as the coin dey mature. But no matter how the matter bi, Bitcoin na sure plug.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!