Bitcoin Forum
March 15, 2026, 10:10:32 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 30.2 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Make our leaders dey swear with juju, abeg  (Read 48 times)
Btcalysis (OP)
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 56
Merit: 13


View Profile
January 15, 2026, 09:26:05 AM
 #1

Dis fit dey funny to many of nna, my brothers, vex fit make anyone think anything. As we take sabi, juju na destroyer, e no get respect for creation like our good and merciful God wey no fit destroy in creation but want repentance for them. If you dey guilty, juju go pai you, period. If Naija elected leaders and pipu wey dey important places for office dey swear with juju instead of the Precious and Holy Bible, and Quran, things for change.

My pipu, I no fit lie give you, I just wake up dey vex like dis for this country, e be like say if pipu no revolt or ways of doing things changed, nothing go change for naija, FR.

Pipu dey fear and God dey merciful, that na why things scatter reach this level. E no good oo!!! Shey na like this we go dey dey?
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!