Bitcoin Forum
February 10, 2026, 12:37:43 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 30.2 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1] 2 »  All
  Print  
Author Topic: What could be your actions if you were told about the dip  (Read 143 times)
DPHOR (OP)
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 630
Merit: 296



View Profile
February 07, 2026, 07:49:37 PM
 #1

I know say this dip we dey experience today many of us no really reason am say e go come so easily, and of course people wey dey system for long know say anything fit happen at anytime but them no really believe am say e go happen so soon. But if them ring bell say this month or from last month ending we go begin experience serious dip wetin you for do with your investment? You for quickly sell am dey wait for the market to drop so that you go buy plenty Bitcoin or you go just hold your Bitcoin as e dey for your wallet tight? I wan know because as it e be so, person wey dey close to me don dey already regret why him no sell when the market hit 126k because him dey expect say the market go cross that price na why him still dey hold but unlucky e no help am for any reason so him dey seriously lose money and e dey also panicked to dump am so that him fit cover up small money Join.

Wetin una think, make him dump or hold knowing say him dey lose about nearly 50 percent of him Investment. Make una shuck mouth for this matter.

▄▄███████████████████▄▄
▄███████████████████████▄
███████████████████▄█████
█████████████████████████
███████████▀█████████████
█████████▀███▀██████▀████
██████████████████▄██████
█████████▄▄▄▄███████████
██████████▄▄▄████████████
███████████████████▀█████
████████████████▀▀███████
▀███████████████████████▀
▀▀███████████████████▀▀
 
EARNBET 
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
███████▄▄███████████
████▄██████████████████
██▀▀███████████████▀▀███
▄████████████████████████
▄▄████████▀▀▀▀▀████████▄▄██
███████████████████████████
█████████▌██▀████████████
███████████████████████████
▀▀███████▄▄▄▄▄█████████▀▀██
▀█████████████████████▀██
██▄▄███████████████▄▄███
████▀██████████████████
███████▀▀███████████
████████
HIGHEST VIP REWARDS
G U A R A N T E E D 
████████
████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████████
█████████

▄▄▄
▄▄▄███████▐███▌███████▄▄▄
█████████████████████████
▀████▄▄▄███████▄▄▄████▀
█████████████████████
▐███████████████████▌
███████████████████
███████████████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀

█████████
████████
King of The Castle
$200,000 in prizes
████████
████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████████
█████████
62.5%
████████
█████████
 
RAKEBACK
BONUS

 
█████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
[/c
Agbamoni
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 966
Merit: 653


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile WWW
February 07, 2026, 08:05:57 PM
 #2

50% of big capital no be small money o. Ah no fit advice am to sell, and i no go adivce you to tell am to dump him bitcoin.
Since e no get any medical emergenies or any emergencies wey lead to health and death threat, then no need to sell. But this na the reason why we they always sing am for hear say get back funds for emergencies. Because when time like this come, the first option no be to sell, rather weting we go they think na to settle that urgenet needs from the emergency fund.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Hypnotizer
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 168
Merit: 130


Spinly.io - Next-gen Crypto iGaming Platform


View Profile
February 07, 2026, 08:16:48 PM
 #3

I know say this dip we dey experience today many of us no really reason am say e go come so easily, and of course people wey dey system for long know say anything fit happen at anytime but them no really believe am say e go happen so soon. But if them ring bell say this month or from last month ending we go begin experience serious dip wetin you for do with your investment?

It totally depends on the information source, how pesin wan take know Wetin go sub in the future? Nearest or farthest..some good TA/FA can predict the market though but personally if I get news like that, rather than selling my portfolio I will try to keep some extra discretionary funds to buy the dip.


You for quickly sell am dey wait for the market to drop so that you go buy plenty Bitcoin or you go just hold your Bitcoin as e dey for your wallet tight?

HODL!

I wan know because as it e be so, person wey dey close to me don dey already regret why him no sell when the market hit 126k because him dey expect say the market go cross that price na why him still dey hold but unlucky e no help am for any reason so him dey seriously lose money and e dey also panicked to dump am so that him fit cover up small money Join.

Wetin una think, make him dump or hold knowing say him dey lose about nearly 50 percent of him Investment. Make una shuck mouth for this matter.

Dat pesin suppose don get him own personal target fir the bitcoin price na, if though say him get target for the time frame wey him wan Hodl..then even as him no get sell for ATH, him for don sell after the October crash wen the price recover reach $116k but selling right now is the wrongest decision someone could do, let him have some more patience to Hodl for a little longer if the investment no go really hurt his personal finances tgat mych.

Fiatless
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1190
Merit: 990


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
February 07, 2026, 08:26:21 PM
 #4

Bitcoin performed more than I expected in this bull run. The bull market started early due to the approval of the Spot Bitcoin ETF, and it experienced another boost when Trump won the elections.

Every investor has plans that contain when to buy and sell, and at which prices. For me, anyone who refused to sell when the price got to 126k had high expectations. I am not insinuating that having high expectations is wrong. But the most popular views among Bitcoiners regarding the price it will get to was $100k. I think this might be why this thread 100 Push-Ups Per Day Until Bitcoin Is £100K Challenge was popular in the forum.

The people who didnt sell have just two options. Sell and experience loss or be patient and keep hodling.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
DubemIfedigbo001
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 938
Merit: 641


Let love lead


View Profile WWW
February 07, 2026, 08:27:35 PM
 #5

Wetin una think, make him dump or hold knowing say him dey lose about nearly 50 percent of him Investment. Make una shuck mouth for this matter.
As e don be laidis, I no go really advice am to sell as the market dey see red, and de loss go plenty. Em suppose understand bitcoin cycles naa before em begin invest. If em no use moni wey em go need soon take invest, de best thing wey em go do na to hold, but for aw long em go hold, I no know, hopefully until de market recovers and e fit no be anytime soon.

Dumping no go give am back em losses, but if em need de moni sharparly, den em no get much option naa, na em make de mstake go cary money wey em go need soon go put am for bitcoin wey dey very volatile instead of to use em discretionary income. 

Even if de markey dey bad, you no really loose for your bitcoin holding until you dump am. If you continue to hold, the market go still fit recover and you go make profits.

 
█▄
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Btcdeybodi
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 826
Merit: 360


In a loud world, we need privacy 🔏


View Profile
February 07, 2026, 08:50:10 PM
 #6

I know say this dip we dey experience today many of us no really reason am say e go come so easily, and of course people wey dey system for long know say anything fit happen at anytime but them no really believe am say e go happen so soon. But if them ring bell say this month or from last month ending we go begin experience serious dip wetin you for do with your investment?
No be today wey bitcoin begin experience DIP wey pass the level sef, besides we already know say na bear season we dey enter since November last year wey the price no gree move as e been dey move before so all the signals just dey to alert people say we dey come enter bear season so nothing be the thing because person wey wise go don sell his bitcoin earlier before this fall. Since that time wey the price of bitcoin move from ATH of $126,000 come go below $100,000 na i know say we don dey move enter bear season small small but the one wey just happen na dey show us say the bear don come so na time to buy be dis and for people wey leave their bitcoin till e begin DIP like dis nothing dem go fit do, na to just carry over their holdings till next bull run na be the thing wey dey there.

Mhizlove
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 168
Merit: 114


Bitcoin Is For The Risk Takers


View Profile
February 07, 2026, 09:12:10 PM
 #7

From what I see it reminds us that we should plan before going into an investment which is very important, if there are rules that is being set by someone to either sell or hold, that alone can reduce you going into a careless decision or going through panic. Your emotions or reacting emotionally to crypto market can make you lose alot of money so the only thing I will urge you to do is to be disciplined and have a good strategy on how to go about it because it's more of value than going after every market step or action

yixichloro2xx
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 224
Merit: 119



View Profile WWW
February 07, 2026, 09:23:09 PM
 #8

For me oo , I go Just find more money whey I go use take buy the dip. Because normally my plan be say I no go ever touch my Bitcoin till maybe 5-6 years if God is willing. To me this dip look more like a good opportunity presenting to us to buy at a cheaper price. But some people fit still nor buy because they feel say the market go continue to dey dip. Na why DCA method dey very important for this kind of situation. With DCA funds we go just dey buy dey go without regarding the price. That one dey very safe and he no go make person lose money anyhow or cause any sorts of panicking.  Historically Bitcoin always tells us that whenever it dips it will surely raises again.

CryptSafe
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1386
Merit: 657


Enjoy 500% bonus + 70 FS


View Profile
February 07, 2026, 10:13:45 PM
 #9

I no advice am to sell o because the loss wey him don incure too much to sell now as %50 no be wetin person go get liver sell for market wey do go down like this say them lose such percentage of their investment. I no reason am at all except say na thing of uregnecy wey involve life or health matter but even at then e no go dey easy to sell off o because the trap too don hole am too tight. If him get alternative source of income, make him just forget about am till the market pick up back so that him go get him investment and profit as well.



█████████████████████████▄▀▀▀█▄
████████████████████████▐▌░░░▐█▌
█████▄▄▄▄▄▄███▄▄▄▄██▄▄▄▄█▄▄▄██▄▄▄▄▄▄▄▄
▄▄▀▀░░▀█░░███░░░███░░░██░░░██░░░█▀░░░▀█▄
▐▌░░░░░░▐▌▐█░░░░▐█░░░▐█▌░░░█▌░░░▄▄░░░░▐█▌
█▄▄░░░▐▌░░░░░░░░▐▌░░░██░░░▐█░░░▐███░░░▐█▌
██▐▌░░░█▌░░░░░░░░░░░██▌░░░█▌░░░███▌░░░██
██░░░▐██░░░░██▌░░░░███░░░▐█░░░▐███░░░▐█▌
███▀▄▄██▀▀▄▄██▀▀▄▄▄██▀▀▄▄███▄▄█▀██▀▄▄█▀
|
▄▄█████▄▄
▄████▀█▀████▄
███▀▀▀░▀░▀▀████
██████░░██░░▐████
██████░░░░░░▀████
██████░░███░░████
███▄▄▄░░░▄▄▄███
▀████▄█▄████▀
▀▀█████▀▀



▀▀█████▀▀



▄▄█████▄▄
▄███████████▄
███░░░░░░░░░███
████▀▀▀░░░▀▀▀████
███░▀██▄▄▄██▀░███
█████▄▄░░░▄▄█████
██████░░░██████
▀████▄▄▄████▀
▀▀█████▀▀
▀▀█████████▀▀
▄▄█████▄▄
▄█████▀█████▄
██████▀░▀██████
██████░░░░░██████
█████▄░░░░░▄█████
█████▄▀▄▄▄▀▄█████
█████▄░░░▄█████
▀█████▄█████▀
▀▀█████▀▀



▀▀█████▀▀
 
LICENSED CRYPTO
CASINO & SPORTS
██████████████████████████████████████
██░░░░░░░▀▀▀▄▄▄
██▀▄▄░░░░░░░░░░▀▀▄▄
██▄░██▄░░░░░░░░░░░░▀▀▄▄▄▄
██▀░▄▄▄████▄▄▄░░▀▀▀██▄▄▄▄▀▀▀█▄▄
█████▀▄▄▄▄▀███▀████▄▄▀▀█████▄▄▀██▄▄
███▀▄▀▄░▄▄▀▄▀██▄▀▄▀▀███▄▄▀█████▄▀█░▀▄
██▀▄▀▄█▌▐█▄▀▄▀███▄░░░░▄███▄▀████████▄▀
██░█░▀▀█░█▀░█░█████▄▄░░░▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄▄▄█
██░█░██▄▀▄█░█░████████████████████▀▀▀█
██░█░█▀▄▌▐█░█░███████▀░░▄▄█▀▀▄▄▄▄▄▀▀█
██▀░█░███░▀▄█░██▄▀▀░░░▀▀▀▀▄█▀▄▄▄▄▄█▀▀
██████████████████████████████████████
█████████████████████████████████████████████████████████
 
PLAY AND WIN
SPORTS CARS!

█████████████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
..WELCOME BONUS..
UP TO $2,000
Samlucky O
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 924
Merit: 592


The great city of God 🔥


View Profile WWW
February 07, 2026, 11:06:59 PM
 #10

I know say this dip we dey experience today many of us no really reason am say e go come so easily, and of course people wey dey system for long know say anything fit happen at anytime but them no really believe am say e go happen so soon. But if them ring bell say this month or from last month ending we go begin experience serious dip wetin you for do with your investment? You for quickly sell am dey wait for the market to drop so that you go buy plenty Bitcoin or you go just hold your Bitcoin as e dey for your wallet tight? I wan know because as it e be so, person wey dey close to me don dey already regret why him no sell when the market hit 126k because him dey expect say the market go cross that price na why him still dey hold but unlucky e no help am for any reason so him dey seriously lose money and e dey also panicked to dump am so that him fit cover up small money Join.

Wetin una think, make him dump or hold knowing say him dey lose about nearly 50 percent of him Investment. Make una shuck mouth for this matter.
The truth be say many people dey regret up till now say had it been say Dem no say something like this go sup, say Dem for don cashout, may be buy later, but as the market na something wey no dey talk or inform anybody about wetting e wan do naim make Dem fall enter this trap. Although many people dey shout say buy the dip and HODL but the truth be say those wey hold am and Dem no sell just dey play along while me and you know say regret full dere Head. to cope with that feeling of holding when Bitcoin been dey high and when e don drop, no be desame thing. I no no wetting I wan advice this your friend again, I believe say adult na person wey don reach to make decisions and stand by am without considering if e go affect am or not. So make him just accept him faith and do the needful.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
||.
|
▄▄████▄▄
▀█▀
▄▀▀▄▀█▀
▄░░▄█░██░█▄░░▄
█░▄█░▀█▄▄█▀░█▄░█
▀▄░███▄▄▄▄███░▄▀
▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀
░░██████░░█
█░░░░▀▀░░░░█
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
▄░█████▀▀█████░▄
▄███████░██░███████▄
▀▀██████▄▄██████▀▀
▀▀████████▀▀
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄
███░████░░░░░▀██░████░███
███░████░█▄░░░░▀░████░███
███░████░███▄░░░░████░███
▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
SOUTHAMPTON FC
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
Ever-young
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 1820
Merit: 323



View Profile WWW
February 07, 2026, 11:28:40 PM
 #11

Wetin exactly him dey regret for? abi him been think say Bitcoin price go just continue to growup up everyday? as long as e get mind to HODL till now, wetin cone dey give am the fear say Bitcoin go fit crash or e no go recover and so the best option na to start to sell. na why we dey tell people say before you enter go buy bitcoin or say make them make sure say them do their due diligence, because e go make you get a much clearer picture of bitcoin and wetin e really dey stand for, and then people go fit get opportunity to make better chance and forget about all these unnecesary drama and panicking for something wey go still skyrocker when the time reach.

████████▄▄▄▄▄▄▀▀▀▀▀▀▄
███▄▀▀▀▀▀███████████
███▐▌████████████▀█▀▐▌
███▐▌███▄█▀█████████████████▄▄▄▄
▄▀█████▐█████████▄▄▄▐█▌▄█▌██▀▀
██████▐███▐██▌▄█▀▀▀▐█████▀███▄
▐█
██▐▌██▐████▌█▌█▌███▐█▌█▄▄▄▄██
▐██
▐▌██▐█▌▐█▀█▌▀█▄▄█▐███▀▀▀▀▀▀
████████▐█▌█▌▀▀▀██▀▀████▄▌████▄
███▄███▌▐████▄██▌█▌██▐████▌█▌▄█▀
██▐█▄▄▄▄██████████▌██▐████▌█▌▐██
███▀███▀▀████▌█████▄▄▐█▄▄█▌██▀▀
████████████▀███▌▀▀▀▀██▀▀
▄███████████████████████▄
█▌▐▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▌▐█
█▌▐█████▌▐█████▌▐█████▌▐█
█▌▐█▄▄▄█▌▐█▄▄▄█▌▐█▄▄▄█▌▐█
█▌▐██▀▄█▌▐██▀▄█▌▐██▀▄█▌▐█
█▌▐██░██▌▐██░██▌▐██░██▌▐█
█▌▐█████▌▐█████▌▐█████▌▐█
█▌▐▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▌▐█
█████████████████████████
▀██████████▀▀▀██████████▀
███████
▄███████████▄
IN-HOUSE
SLOTS
LIVE GAMES
TABLE
NO FEES ON
BITCOIN WITHDRAWALS

▄▄███████▄▄
▄███████████████▄
▄███████████████████▄
▄█████████████████████▄
▄███████████████████████▄
█████████████████████████
████████████████████████
█████████████████████████
▀██████████████████████▀
▀█████████████████████▀
▀███████████████████▀
▀███████████████▀
▀▀███████▀▀

▀███████████▀
[
[
RELOAD
BONUS
 

RAKEBACK
BONUS
]
]
[
[
FREE
COINS
 

VIP
REWARDS
]
]
[ 
 Play Now
]
Churchillvv
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1036
Merit: 621


Happiest birthday to my self


View Profile WWW
February 07, 2026, 11:42:09 PM
 #12

For me I know say nobody Dey kiss anything instead bitcoin just Dey loss value and as e Dey loss value e Dey go value to person wey don prepare mind say them go hold crypto or bitcoin for the next cycle, na just opportunity wey me I Dey see, nothing more or less than that, I fit Dey loss now but I know say I go get weytin I want use the bitcoin do for now na jus to save am, so I just the relaxed knowing well say the outcome after this fall for the next 3 years e go better pass the regret today.

Floczy
Member
**
Offline Offline

Activity: 112
Merit: 30

Chamby Token to the World


View Profile
February 07, 2026, 11:48:00 PM
 #13

From what I see it reminds us that we should plan before going into an investment which is very important, if there are rules that is being set by someone to either sell or hold, that alone can reduce you going into a careless decision or going through panic. Your emotions or reacting emotionally to crypto market can make you lose alot of money so the only thing I will urge you to do is to be disciplined and have a good strategy on how to go about it because it's more of value than going after every market step or action
I cannot agree less. Early preparation is a key role in becoming successful in Bitcoin. Most folk don't understand the reason why successful investors emphasize on this, well, at times it is better if someone have a first hand experience before knowing the importance of what they pay deaf hear to.
The few years of studying Bitcoin investment, I have come to realize that there are partial investors and full investors. Full investors know what it takes to invest in a promising asset. While partials investors are only there because of they hype or pass performance of that asset. Jumping into the investment without acting as a true investor.

Dedust.io ✔ ✨ ║ Chamby is a token create ║ ✨   C H A M B Y   ✨║ by the community of Bitcointalk.org ║ ✨ ✔ chamby/usdt
Pikiboy
Member
**
Offline Offline

Activity: 114
Merit: 43


View Profile
February 08, 2026, 04:29:46 AM
 #14

See op, before now I believe say anything that has beginning also have an end, every investors should have in mind that one day ,there will be dip in Bitcoin price ,it cannot be stable forever and if is stable is not everyone that can afford the money to buy especially the new users , now if there is information about Bitcoin dipping I will rather keep the already invested Bitcoin  then buy a new one, reasons because the price will definitely high again with time,
As to your friend I will say let him not sell because he has already lose many of his investment ( 50)percent no be play thing,let him be patient it will still raise again for sure.
clifaduna
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 42
Merit: 1


View Profile
February 08, 2026, 12:07:58 PM
 #15

Well, I'm just getting used to investing, so my approach is probably not the most advanced. But if I suddenly feel that the market is starting to sink seriously, then first of all I will not panic. Panic is definitely not a helper here.

First, I'll try to figure out what's going on: I'll watch the news, read the analytics, and try to figure out if this is local noise or really something serious. Maybe it's not as scary as it seems at first glance.

If the signs of a recession are really significant, then, most likely, I will slow down with new purchases; I will not rush to invest money until the situation clears up.

In general, my main task is not to give in to emotions and act on the situation. And, of course, do not forget that investments are for a long time. Short-term drawdowns are unnerving, of course, but if the horizon is long, then maybe there's not much to worry about.

I've read the forum a lot, so I already understand quite clearly that the market is quite a volatile thing, and bitcoin is an asset that requires patience. Therefore, if I have a fairly stable financial situation, I will not touch my investments until better times.
Hardyrobust
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 476
Merit: 130



View Profile
February 08, 2026, 01:08:56 PM
 #16

Assuming say person go fit predict exactly say the market go dip to this level selling to buy more won't be a bad idea. However since e no dey possible to predict the market perfectly, thinking of selling when the price dey high to buy a desire dip na big risk because the desire dip may not really happen. There is no need for anyone to regret, those that should regret are those that will fail to utilise opportunities when they should have.
The guy is not a long term investors because those that are holding bitcoin for long term won't be moved by the recent dip instead they will see it as opportunity to buy more bitcoin. The guy is trader and he was into bitcoin for short term profits.

Mate2237
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1358
Merit: 662


Enjoy 500% bonus + 70 FS


View Profile WWW
February 08, 2026, 07:59:11 PM
 #17

No true believer of Bitcoin will panic and sell of his Bitcoin holdings due to dips like this that we are experiencing, the dip should even offer more opportunities for anyone to accumulate and hold the more in as long as you can hold. No body knows how the price of Bitcoin will be this is why Bitcoin is largely described as volatile.Body should be moved due to the price of Bitcoin because that is not a good sign that such a person believes in the long term quality of Bitcoin.


And even if I know that the price of Bitcoin will drop this low by this time, I will not sell except there are unforseen circumstances beyond my control because I know that the price of Bitcoin will always bounce back to all time high.



█████████████████████████▄▀▀▀█▄
████████████████████████▐▌░░░▐█▌
█████▄▄▄▄▄▄███▄▄▄▄██▄▄▄▄█▄▄▄██▄▄▄▄▄▄▄▄
▄▄▀▀░░▀█░░███░░░███░░░██░░░██░░░█▀░░░▀█▄
▐▌░░░░░░▐▌▐█░░░░▐█░░░▐█▌░░░█▌░░░▄▄░░░░▐█▌
█▄▄░░░▐▌░░░░░░░░▐▌░░░██░░░▐█░░░▐███░░░▐█▌
██▐▌░░░█▌░░░░░░░░░░░██▌░░░█▌░░░███▌░░░██
██░░░▐██░░░░██▌░░░░███░░░▐█░░░▐███░░░▐█▌
███▀▄▄██▀▀▄▄██▀▀▄▄▄██▀▀▄▄███▄▄█▀██▀▄▄█▀
|
▄▄█████▄▄
▄████▀█▀████▄
███▀▀▀░▀░▀▀████
██████░░██░░▐████
██████░░░░░░▀████
██████░░███░░████
███▄▄▄░░░▄▄▄███
▀████▄█▄████▀
▀▀█████▀▀



▀▀█████▀▀



▄▄█████▄▄
▄███████████▄
███░░░░░░░░░███
████▀▀▀░░░▀▀▀████
███░▀██▄▄▄██▀░███
█████▄▄░░░▄▄█████
██████░░░██████
▀████▄▄▄████▀
▀▀█████▀▀
▀▀█████████▀▀
▄▄█████▄▄
▄█████▀█████▄
██████▀░▀██████
██████░░░░░██████
█████▄░░░░░▄█████
█████▄▀▄▄▄▀▄█████
█████▄░░░▄█████
▀█████▄█████▀
▀▀█████▀▀



▀▀█████▀▀
 
LICENSED CRYPTO
CASINO & SPORTS
██████████████████████████████████████
██░░░░░░░▀▀▀▄▄▄
██▀▄▄░░░░░░░░░░▀▀▄▄
██▄░██▄░░░░░░░░░░░░▀▀▄▄▄▄
██▀░▄▄▄████▄▄▄░░▀▀▀██▄▄▄▄▀▀▀█▄▄
█████▀▄▄▄▄▀███▀████▄▄▀▀█████▄▄▀██▄▄
███▀▄▀▄░▄▄▀▄▀██▄▀▄▀▀███▄▄▀█████▄▀█░▀▄
██▀▄▀▄█▌▐█▄▀▄▀███▄░░░░▄███▄▀████████▄▀
██░█░▀▀█░█▀░█░█████▄▄░░░▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄▄▄█
██░█░██▄▀▄█░█░████████████████████▀▀▀█
██░█░█▀▄▌▐█░█░███████▀░░▄▄█▀▀▄▄▄▄▄▀▀█
██▀░█░███░▀▄█░██▄▀▀░░░▀▀▀▀▄█▀▄▄▄▄▄█▀▀
██████████████████████████████████████
█████████████████████████████████████████████████████████
 
PLAY AND WIN
SPORTS CARS!

█████████████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
..WELCOME BONUS..
UP TO $2,000
Felicity_Tide
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 672
Merit: 360


cout << "Bitcoin";


View Profile
February 08, 2026, 08:23:49 PM
Merited by Amphenomenon (1)
 #18

, person wey dey close to me don dey already regret why him no sell when the market hit 126k because him dey expect say the market go cross that price na why him still dey hold but unlucky e no help am for any reason so him dey seriously lose money and e dey also panicked to dump am so that him fit cover up small money Join.

I believe majority of those who are into crypto had the same thought that Bitcoin was going to break past $126K, so it's not as if your friend was just being unlucky. He probably just didn't pull the trigger when he had the time to. And I'm not exactly sure of why he's calling it a loss, when the whole thing actually affected most people. If he misses the chance to do whatever he had in mind, another opportunity can present itself, but the question is, would he be willing to pull the trigger at a designated price?, or he might just keep holding and keep hoping that the market gives him a ATH signal, which doesn't happen.



Quote
Wetin una think, make him dump or hold knowing say him dey lose about nearly 50 percent of him Investment. Make una shuck mouth for this matter.

We all experienced the same decline. Well, it's left for him to decide. Pulling the trigger at this point is logically not smart, but it's clearly his decision to make.

Jubilee58
Member
**
Offline Offline

Activity: 182
Merit: 45


View Profile
February 08, 2026, 08:31:47 PM
 #19

The real Bitcoin investors are not moved by volatility or price drop because they know Bitcoin is capable of recovering and even surpassing the 2025 all time high if only you can be patient and allow your investment for a long period of time. Do you realize there are those who bought bitcoin when Bitcoin was less than a dollar and are still holding strong their Bitcoin asset without selling a single bitcoin till now, these people have remained patient and courageous in their investment despite Bitcoin volatility and market pressure.

I will advice, if really you have made up your mind to invest in Bitcoin, hold on to your investment and do not sell your asset because of market pressure, instead you should even buy more because in due time you will definitely receive your reward.

▀███▄  S  h  o  c  k      ⚡      POWER UP YOUR PLAY!  ▄███▀
>>   Instant Rakeback  |  Weekly and Monthly Rewards  |  Original Games   <<
▀████░░░░░░░░░░░░ PLAY NOW ░░░░░░░░░░░░░░████▀
Judith87403
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 742
Merit: 296



View Profile WWW
February 08, 2026, 08:44:50 PM
 #20

In this sort of market, to panic is the major enemy. When the bell is rung early about the expectation of dip, selling small to buy back lesser may make sense, yet it is only if one is sure and disciplined.  Many times people sell off, market sharply bounce back, then they miss it

As for your friend that lost nearly 50%, now dumping as a result of fear can lock in the loss permanently. If he doesn't need money urgently and the Bitcoin is not money from loan, to hold is usually preferred than to sell out of panic. Bitcoin has shown that it can recover even after a deep crash.

The lesson to learn is that no one times the market perfectly. Make plans to beat emotions. Fear is very expensive.

Pages: [1] 2 »  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!