I know say this dip we dey experience today many of us no really reason am say e go come so easily, and of course people wey dey system for long know say anything fit happen at anytime but them no really believe am say e go happen so soon. But if them ring bell say this month or from last month ending we go begin experience serious dip wetin you for do with your investment? You for quickly sell am dey wait for the market to drop so that you go buy plenty Bitcoin or you go just hold your Bitcoin as e dey for your wallet tight? I wan know because as it e be so, person wey dey close to me don dey already regret why him no sell when the market hit 126k because him dey expect say the market go cross that price na why him still dey hold but unlucky e no help am for any reason so him dey seriously lose money and e dey also panicked to dump am so that him fit cover up small money Join.
Wetin una think, make him dump or hold knowing say him dey lose about nearly 50 percent of him Investment. Make una shuck mouth for this matter.
If there were to be any legit announcement as to how the market price will move in a particular period of time, realistically speaking, I’ll keep more money to accumulate more Bitcoin for that time and I’ll also sell my Bitcoin holdings as well so I’ll be able to buy more at a cheaper price, because the sole reason why we’re all into Bitcoin accumulation is to make verse profit, but if there were to be any information as such and its legit, then from that day, Bitcoin will cease to be valuable asset that everybody wants to invest in, the uncertainty of Bitcoin volatility contribute to its growth.
Leaving the fictional ideology aside, if the dip comes, the best approach to Bitcoin dip is to accumulate more on cheaper price, most importantly with your discretionary fund or that which you’ve saved for the dip. That your friend that his investment is now 50% left, he should HODL, and not bother selling, the time he might decide to sell, and the market retraces, he’ll end up regretting his actions.