NurseHub (OP)
Full Member
 
Offline
Activity: 588
Merit: 113
Bitcoin Naija Girl 👨⚕️
|
 |
February 27, 2026, 07:41:47 PM |
|
So I been created this thread What's the END? I still want bring am come local board make we talk about am, like Naija people mindset, no be general opinion wey we go give for public board, head make we rob mind to understand weytin go be the last last thing we go happen from this one bitcoin wey we dey hold and we dey struggle to invest in even as our country dey give us wahala inside the economy? Weytin go be Ur own persona very END? you go later spend your bitcoin finish or you go just continue to hold am till you die abi the investment na weytin you want make your family or generations enjoy? because me I dey think so say be weytin we go hold too much, I go just sell when I don dey old enjoy am small because the money no go spend em self and another person na em go chop our money for us ohh. reason am wella.
|
|
|
|
|
Agbamoni
|
 |
February 27, 2026, 07:50:22 PM |
|
Ah no no if e dey alright to make comment here and there for similar topic, literally.
Omo but OP no reason people wey dey talk about holding for long-term all d time. Most of them no even get any fraction of bitcoin for their wallet. For me eh, my bitcoin na for one simple resason which is for long term profit and my maximum for 7 years, e get weting i wan use that money do when dat time come.
Some people dey keep am for retirement while some one just feel amount to get bitcoin for wallet. Every investor wey get sense know why they still hold on to their bitcoin, once e reach the amount wey dem they find they go just commot am use run weting dey wan do.
|
| ..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
|
Spaceman1000$
|
 |
February 27, 2026, 08:06:15 PM |
|
So I been created this thread What's the END? I still want bring am come local board make we talk about am, like Naija people mindset, no be general opinion wey we go give for public board, head make we rob mind to understand weytin go be the last last thing we go happen from this one bitcoin wey we dey hold and we dey struggle to invest in even as our country dey give us wahala inside the economy? Weytin go be Ur own persona very END? you go later spend your bitcoin finish or you go just continue to hold am till you die abi the investment na weytin you want make your family or generations enjoy? because me I dey think so say be weytin we go hold too much, I go just sell when I don dey old enjoy am small because the money no go spend em self and another person na em go chop our money for us ohh. reason am wella. The thing be say, plenty people get different reason why dem dey invest in Bitcoin, some na to pass am to their children, make their children come see watin dey keep for them as parents, so that dem no go too suffer for the world. Others fit dey invest because dem believe say, for future, Bitcoin go gain better value wey even pass wetin e be now. But personally oh, me I dey invest am for myself, so that as the thing the built more value, I go dey expand my investment too, the money na still my own.
|
|
██ ██ ██████ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ██████ ██ ██ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ██████████████ THE #1 SOLANA CASINO
██████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | [ [ | 5,000+ GAMES INSTANT WITHDRAWALS | ][ ][ | HUGE REWARDS VIP PROGRAM | ] ] | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████████████████████████████████████████████████ PLAY NOW ████████████████████████████████████████████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
|
|
|
|
Ambatman
|
 |
February 27, 2026, 08:13:16 PM |
|
I b Wan talk say na Same thing but so no reason to create another Then I realise you came open on your thought here. I nor Wan sound pessimistic but nothing really assure us of old age. My own na I just want get ahn Keep some Sell some when I need to And if anything happen e go turn inheritance by e self.
|
|
|
|
|
Joy_learns_crypto
|
 |
February 27, 2026, 08:18:00 PM |
|
I see where you post am before, the post create better reflection, when person go hold am reach, how long is too long to hold and when person go actually sell. The post get many question person go fit ask themselves. I think say holding bitcoin two things Dey am, the popular one is holding for long term most likely go give profit but holding also good because you fit spend you bitcoin as a normal thing in the future.
|
Winna.com | │ | ░░░░░░░▄▀▀▀ ░░█ █ █▒█ ▐▌▒▐▌ ▄▄▄█▒▒▒█▄▄▄ █████████████ █████████████ ▀███▀▒▀███▀
▄▄▄▄▄▄▄▄
| | ██████████████ █████████████▄ █████▄████████ ███▄███▄█████▌ ███▀▀█▀▀██████ ████▀▀▀█████▌█ ██████████████ ███████████▌██ █████▀▀▀██████
▄▄▄▄▄▄▄▄
| | | THE ULTIMATE CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK ───── ♠ ♥ ♣ ♦ ───── | | | ▄▄██▄▄ ▄▄████████▄▄ ▄██████████████▄ ████████████████ ████████████████ ████████████████ ▀██████████████▀ ▀██████████▀ ▀████▀
▄▄▄▄▄▄▄▄
| | ▄▄▀███▀▄▄ ▄███████████▄ ███████████████ ███▄▄█▄███▄█▄▄███ █████▀█████▀█████ █████████████████ ███████████████ ▀███████████▀ ▀▀█████▀▀
▄▄▄▄▄▄▄▄
| │ | ►
► | INSTANT WITHDRAWALS UP TO 30% LOSSBACK | │ |
| │ | [ | PLAY NOW | ] |
|
|
|
|
ejikeme24
|
 |
February 27, 2026, 09:01:55 PM |
|
Weytin go be Ur own persona very END? you go later spend your bitcoin finish or you go just continue to hold am till you die abi the investment na weytin you want make your family or generations enjoy? because me I dey think so say be weytin we go hold too much, I go just sell when I don dey old enjoy am small because the money no go spend em self and another person na em go chop our money for us ohh. reason am wella.
I never thought about spending the whole of my Bitcoin rather I'm planning on selling little by little that is after I must have reach my investment goal or the status of overaccumulation, I can decide to sell whenever the price double after that I will allow it to compound upon itself before selling again rather than selling everything at once because considering the years I spent in accumulating Bitcoin I wouldn't want to start all over again because the journey is too far. i totally understand what you're trying to say but I don't mind holding it if I'm no where to be found then my children is there to claim it.
|
|
|
|
Jubilee58
Member

Offline
Activity: 196
Merit: 78
|
 |
February 27, 2026, 09:45:27 PM |
|
For me, I go use my bitcoin when di time don rich do wetin I won do. For my children, I go tell dem how bitcoin investment de dey, make dem do di investment by their self. No be sey anything de wrong to pass to do next generation oo, but i no go do am so, I go enjoy di money use am for beta thing we me I go enjoy. Person we invest de enjoy, e no good when you don suffer finish to dey invest for bitcoin for many years, and you come chop your sweat, omo e dey very wrong.
|
▀███▄ S h o c k ⚡ POWER UP YOUR PLAY! ▄███▀ >> Instant Rakeback | Weekly and Monthly Rewards | Original Games << ▀████░░░░░░░░░░░░ PLAY NOW ░░░░░░░░░░░░░░████▀
|
|
|
|
Odohu
|
 |
February 27, 2026, 09:52:07 PM |
|
Weytin go be Ur own persona very END? you go later spend your bitcoin finish or you go just continue to hold am till you die abi the investment na weytin you want make your family or generations enjoy? because me I dey think so say be weytin we go hold too much, I go just sell when I don dey old enjoy am small because the money no go spend em self and another person na em go chop our money for us ohh. reason am wella.
My big dream na to build massive generational wealth ontop Bitcoin, like getting plenty wey be say I go chop some when I no go dey work again then cary the one wey remain take give my children. I no plan to sell all my Bitcoin no matter wetin the price reach, so I go try buy more Bitcoin whenever the money enter my hand cos ba wetin I wan settle my family with be that. I dey also hustle other way make person fot raise bulk money to take buy plenty Bitcoin and save for the future.
|
|
|
|
|
|
| R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | | | 4,000+ GAMES███████████████████ ██████████▀▄▀▀▀████ ████████▀▄▀██░░░███ ██████▀▄███▄▀█▄▄▄██ ███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███ ██░░░░░░░░█░░░░░░██ ██▄░░░░░░░█░░░░░▄██ ███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ▀████████ ░░▀██████ ░░░░▀████ ░░░░░░███ ▄░░░░░███ ▀█▄▄▄████ ░░▀▀█████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ░░░▀▀████ ██▄▄▀░███ █░░█▄░░██ ░████▀▀██ █░░█▀░░██ ██▀▀▄░███ ░░░▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ |
| | | | | | .
| | | ▄▄████▄▄ ▀█▀▄▀▀▄▀█▀ ▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄ ▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄ ▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀ ▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀ █░░██████░░█ █░░░░▀▀░░░░█ █▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█ ▄░█████▀▀█████░▄ ▄███████░██░███████▄ ▀▀██████▄▄██████▀▀ ▀▀████████▀▀ | . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀ ███▀▄▀█████████████████▀▄▀ █████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀ ███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀ ████████████░███████▀▄▀ ████████████░██▀▄▄▄▄▀ ████████████░▀▄▀ ████████████▄▀ ███████████▀ | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄ ▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄ ▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄ ███░████░░░░░▀██░████░███ ███░████░█▄░░░░▀░████░███ ███░████░███▄░░░░████░███ ▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀ ▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀ ▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ ▀▀███████▀▀ | | OFFICIAL PARTNERSHIP SOUTHAMPTON FC FAZE CLAN SSC NAPOLI |
|
|
|
|
Orpichukwu
|
 |
February 27, 2026, 11:22:14 PM |
|
I go later spend my bitcoin when the time reach I no they carry am enter grave and I also no they accumulate am as wealth way dem go convert carry do my funeral when my time for this world don elapse, nah because of profit I they save and if need arise for future say I need that mula I go sell carry the money carry solve problem I no really follow the ideology to hold forever, when eh reach another people turn make dem hold forever.
|
| ..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
TokenTikas
Full Member
 
Offline
Activity: 196
Merit: 121
✅ NO KYC
|
 |
February 27, 2026, 11:43:16 PM |
|
Every investor has a target for how far they want to carry their investment. Overall, investing in Bitcoin for about 5–7 years is enough time because if an investor can hold their investment for such a long period, they can still make a fairly good profit from bitcoin.
Since there is always a target behind any investment, once that target is reached, there is no real need to keep holding the bitcoin. Of course, everyone’s thinking is different, so it is normal for people to act according to their own plans but after touching a reasonable goal, it is better to use the bitcoin for oneself. At the same time, some people choose to hold it for their next generation and that is a different matter. Still, after reaching the target, it is important to spend it for personal or family needs.
|
|
|
|
Bright0515
Full Member
 
Offline
Activity: 714
Merit: 240
Focus on your sins, God won't ask you of mine.
|
 |
February 28, 2026, 01:55:37 AM |
|
Within go be Ur own persona very END? you go later spend your bitcoin finish or you go just continue to hold am till you die abi the investment na weytin you want make your family or generations enjoy? because me I dey think so say be weytin we go hold too much, I go just sell when I don dey old enjoy am small because the money no go spend em self and another person na em go chop our money for us ohh. reason am wella.
Everyone has their own reasons for investing into Bitcoin, I can chose to sell all my Bitcoin (which is not a smart move to make) and I can chose to sell little after holding for a long term and also made a reasonable amount of profits from my long term investment. And can still decide to pass it to my children if I am very old and can't use it. Before I can give my bitcoin to my children, I must teach them what bitcoin is about so they don't get scammed. It is far better for me to teach them about Bitcoin before handing my crypto assets to them so that they don't go outside to learn about it. I will teach them to how to monitor Bitcoin transactions through blockchain and I will also teach them how to secure their seed phrase.
|
|
|
|
|
Marvelockg
|
 |
February 28, 2026, 09:27:51 AM |
|
Weytin go be Ur own persona very END? you go later spend your bitcoin finish or you go just continue to hold am till you die abi the investment na weytin you want make your family or generations enjoy? because me I dey think so say be weytin we go hold too much, I go just sell when I don dey old enjoy am small because the money no go spend em self and another person na em go chop our money for us ohh. reason am wella.
The question you need ask yourself na, e even de possible say you fit hold your bitcoin for ever make you no spend am at all? how realistic that one even be? no matter how you take reason am, there will always come a point in time that you sell your holding and use the proceed for something that is of importance to you. bitcoin good but e no de like house when be say you fit de buy am reason say you no go sell am again say you go leave am as inheritance for your children. if you leave bitcoin as inheritance for your children when no believe in bitcoin as much as you do, it will just be a matter of time before they sell it off because they never believed in it in the first place. just like you had an entry plan into bitcoin, you should have an exit plan as well.
|
▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌░▄░░█████▀░░██████ ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████ ███░░▌██░░▄░░▄█████████ ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████ ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███ ██████████████▄▄░░░▄███ ▀█████████████████████▀ ▀▀█████████████████▀▀ | Rainbet.com CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK | | | █▄█▄█▄███████▄█▄█▄█ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ █████▀█▀▀▄▄▄▀██████ █████▀▄▀████░██████ █████░██░█▀▄███████ ████▄▀▀▄▄▀███████ █████████▄▀▄███ █████████████████ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ | | | |
▄█████████▄ █████████ ██ ▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄ ▀██░▐█████▌░██▀ ▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄ ▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀ ▀█▀░▀█▀
| 10K WEEKLY RACE | | 100K MONTHLY RACE | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
|
Somto9Light
|
 |
February 28, 2026, 10:24:36 AM |
|
lol, the goal of holding bitcoin no be to hold bitcoin till you die nah, any bitcoin you Dey accumulate now or today na for your enjoyment tomorrow and maybe to leave am as generational wealth when you kpoof throway. So personally, my goal na to accumulate and hold bitcoin until I don finally reach stage wey be say even if I Dey withdraw time based or price based, e no go affect my Portfolio. This na stage of accumulation wey them Dey call over accumulation and na e supposed be every true bitcoin investor and hodler long term goal, no be to hodl till you die or hodl for the short term just to sell prematurely.
|
|
|
|
AuchanX
Member

Offline
Activity: 135
Merit: 72
|
 |
February 28, 2026, 11:17:52 AM |
|
I personally think that the end goal of Bitcoin is not a single destination. I see Bitcoin as a long-term asset protection. Bitcoin can also be called a tool for future financial freedom. In an economy like ours, where the purchasing power of currency decreases year by year, Bitcoin is an option for storing value in the long term. Although there is volatility in the short term. But we are investing in Bitcoin, it means that we must have a future plan. So it would not be right to say that we will just hold it for the rest of our lives until we die. Again, selling everything can also be risky. Therefore, I consider Bitcoin more realistic as a balance method between extreme decisions. Personally, I think it is better to plan step by step rather than making emotional decisions. Considering my age, my current age and financial position, it is not unreasonable for me to hold Bitcoin for at least the next 10/12 years. However, I think we all have specific financial goals. After holding it for the long term to achieve that goal, it would not be bad to sell part of it. And the rest can be held for a longer period so that the next generation can benefit.
I think wealth is not just about hoarding. Again, it is not wise to spend it all at once. If you can live well in the future from Bitcoin, then the wise thing is to use it according to the time, needs and market conditions. Not to sell it all at once.
|
|
|
|
|
Princess Leah
Sr. Member
  
Offline
Activity: 742
Merit: 280
Recognized among the best crypto casino options.
|
 |
February 28, 2026, 11:55:49 AM |
|
Everybody get their target and reasons why them dey invest in Bitcoin and since eh done beome very valuable asset the best way to make am better store of value na to hold am for long.
That na to tell you say no matter wetin be any investor reason for choosing Bitcoin, long-term supposed be the goal, wey be 4 years and above, some fit hold for 5, 10 upwards but eh no go make sense to hold for that long come sell everything because say you done get better profit or meet your target, atleast na to sell some portions then continue they hold since Bitcoin fit still serve as retirement plan and asset wey your children go inherit for future.
|
|
|
|
Finebone
Sr. Member
  
Offline
Activity: 266
Merit: 278
Bitz.io Best Bitcoin and Crypto Casino
|
 |
February 28, 2026, 12:54:04 PM |
|
Weytin go be Ur own persona very END? you go later spend your bitcoin finish or you go just continue to hold am till you die
Personal i be person wey dy hold my Bitcoin with a target, believing say I go later sell am in a huge profit and use an achieve one thing wey look impossible before because of lack of funds, and those things wey fit make me sell my bitcoin holdings na to build a home personally for myself or to start up a business or a company wey me and my immediate family fit do and escape poverty along the line, no be just anything go make me sell my holdings . Right now I dy in my early thirties, so I believe say I still get enough time to make my plan come to reality, but holding Bitcoin inside old age na something I no go do for so many reasons best known to me, but my end target is to retire before my 50th birthday.
|
|
|
|
Tetu100
Member

Offline
Activity: 161
Merit: 83
|
 |
February 28, 2026, 01:52:49 PM |
|
In my opinion I don't need no advice on how I want to spend my bitcoin holdings, moreover one of the major reason am investing in bitcoin is for the future purpose and am aiming for a very long time duration of about 5 to 10 years time if not more.
However, all am pretty more concerned about is on constant accumulation because all that matters to me and makes me feel happy is how fat I see my portfolio grow and selling at any point soon is the last thing on my mind.
|
|
|
|
|
|
Proty
|
So I been created this thread What's the END? I still want bring am come local board make we talk about am, like Naija people mindset, no be general opinion wey we go give for public board, head make we rob mind to understand weytin go be the last last thing we go happen from this one bitcoin wey we dey hold and we dey struggle to invest in even as our country dey give us wahala inside the economy? Weytin go be Ur own persona very END? you go later spend your bitcoin finish or you go just continue to hold am till you die abi the investment na weytin you want make your family or generations enjoy? because me I dey think so say be weytin we go hold too much, I go just sell when I don dey old enjoy am small because the money no go spend em self and another person na em go chop our money for us ohh. reason am wella. This one na personal matter whether person wants hold till dey die or till old age. There are people that don't want to stay without having bitcoin in there portfolio. The ongoing holdings and taking profits after reaching over accumulation stage remains the best thing to do. It is best at the stage of over accumulation to develop a method of taking out profit from our bitcoin investment. It won't be wise for anyone to sell out all there bitcoin and become a no coiner.
|
|
|
|
AVE5
Sr. Member
  
Offline
Activity: 826
Merit: 330
Winning & Loosing is the option. Take a decision
|
 |
February 28, 2026, 03:31:51 PM |
|
This thread is a very logical one which should question those who says those selling now and then are making wrong decisions without even getting to figure out what actually prompts them to sell their bitcoins. To get it right first bitcoin is an asset that we're investing to make profits either in the short or long term with a prior to solve our financial needs in the future. Thereafter I'll blame those who sells and regrets later out of Fomo because it's an act of trader and not investors, they lack self control of their emotions over the volatility. But as for those who sells and feel satisfied with the profits made are okay by me because they're accountable to their decisiveness. On the contrary, a consistent investor who based on taking profits and reinvesting must surely have a portion of their portfolios left to be inherited by family or love ones because death is unpredictable. Unless we entirely don't have a portfolio anymore at an early time.
|
|
|
|
|
Samlucky O
|
 |
February 28, 2026, 04:12:30 PM |
|
Weytin go be Ur own persona very END? you go later spend your bitcoin finish or you go just continue to hold am till you die abi the investment na weytin you want make your family or generations enjoy? because me I dey think so say be weytin we go hold too much, I go just sell when I don dey old enjoy am small because the money no go spend em self and another person na em go chop our money for us ohh. reason am wella.
Well this matter dey very simple, say we dey invest on Bitcoin dey emphasis say make we hold Bitcoin for long before we sell no mean say we go hold for dear Life or we go die holding Bitcoin. Bitcoin wey we dey invest na just to secure wealth for retirement porpose or investment to spend during old age. You know say old age na wetting everyman go expirience, and we no go like to spend everything when we dey young. We just dey invest those money sothat we go use am guard ourselves for future. Sometimes we fit no reach that old age we they think too. We fit sell am in the future when Bitcoin go don grow Wella. We fit use am enjoy life and do the needful before we reach that stage wey we no fit have fun again. Na just matter of choice. Some people go like save am for the next generation, but I doubt if something like that dey because everybody like to reap the fruit of their labor before they kpai. Make you no go suffer finish kpai make family people shear your money isap go use am flex, for something wey take you time to save. Make we just dey Wise.
|
|
|
|
|
|
| R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | | | 4,000+ GAMES███████████████████ ██████████▀▄▀▀▀████ ████████▀▄▀██░░░███ ██████▀▄███▄▀█▄▄▄██ ███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███ ██░░░░░░░░█░░░░░░██ ██▄░░░░░░░█░░░░░▄██ ███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ▀████████ ░░▀██████ ░░░░▀████ ░░░░░░███ ▄░░░░░███ ▀█▄▄▄████ ░░▀▀█████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ░░░▀▀████ ██▄▄▀░███ █░░█▄░░██ ░████▀▀██ █░░█▀░░██ ██▀▀▄░███ ░░░▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ |
| | | | | | .
| | | ▄▄████▄▄ ▀█▀▄▀▀▄▀█▀ ▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄ ▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄ ▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀ ▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀ █░░██████░░█ █░░░░▀▀░░░░█ █▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█ ▄░█████▀▀█████░▄ ▄███████░██░███████▄ ▀▀██████▄▄██████▀▀ ▀▀████████▀▀ | . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀ ███▀▄▀█████████████████▀▄▀ █████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀ ███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀ ████████████░███████▀▄▀ ████████████░██▀▄▄▄▄▀ ████████████░▀▄▀ ████████████▄▀ ███████████▀ | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄ ▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄ ▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄ ███░████░░░░░▀██░████░███ ███░████░█▄░░░░▀░████░███ ███░████░███▄░░░░████░███ ▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀ ▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀ ▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ ▀▀███████▀▀ | | OFFICIAL PARTNERSHIP SOUTHAMPTON FC FAZE CLAN SSC NAPOLI |
|
|
|
|