|
Stepstowealth (OP)
|
 |
March 03, 2026, 03:28:55 PM Last edit: March 03, 2026, 03:55:08 PM by Stepstowealth |
|
There has always been a need for multiple streams of income as a way to still live comfortably in our harsh economy. Many people in our country have considered trading as an option, but out of the number of persons who start the process of learning, not many are able to continue with it and see it to the end where they become profitable. I been dey think this thing deeply as per the reason why e be say people dey fear trading, and why many for our country nor dey fit start to learn am until dem finish am, and the wetin come my mind aside say e dey difficult to learn, na say many of us still dey fear to loose money wey we nor too get. Our economy dey too hard that many people nor really dey willing to loose money to fit gain. Na why when person loose for trading, e go start to think of how to quit once, I dey talk of crypto and forex.
Wetin una think?
|
▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌░▄░░█████▀░░██████ ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████ ███░░▌██░░▄░░▄█████████ ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████ ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███ ██████████████▄▄░░░▄███ ▀█████████████████████▀ ▀▀█████████████████▀▀ | Rainbet.com CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK | | | █▄█▄█▄███████▄█▄█▄█ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ █████▀█▀▀▄▄▄▀██████ █████▀▄▀████░██████ █████░██░█▀▄███████ ████▄▀▀▄▄▀███████ █████████▄▀▄███ █████████████████ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ | | | |
▄█████████▄ █████████ ██ ▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄ ▀██░▐█████▌░██▀ ▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄ ▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀ ▀█▀░▀█▀
| 10K WEEKLY RACE | | 100K MONTHLY RACE | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
|
Sticky Bomb
|
 |
March 03, 2026, 03:53:38 PM |
|
Baba make I reason you de legit, person wey dey find money no dey reason trading, trading na for who already get money so dat em go get de portfolio to begin learn de trading starting from de time you go dey do trial and error reach wen you go begin make profits, e no be easy process and no be wetin person wey no get financial backup dey jump enter. I don see pesin wey borrow money begin learn trading, em money finish and em never even begin see better profits and em already dey into debt.
|
▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌░▄░░█████▀░░██████ ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████ ███░░▌██░░▄░░▄█████████ ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████ ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███ ██████████████▄▄░░░▄███ ▀█████████████████████▀ ▀▀█████████████████▀▀ | Rainbet.com CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK | | | █▄█▄█▄███████▄█▄█▄█ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ █████▀█▀▀▄▄▄▀██████ █████▀▄▀████░██████ █████░██░█▀▄███████ ████▄▀▀▄▄▀███████ █████████▄▀▄███ █████████████████ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ | | | |
▄█████████▄ █████████ ██ ▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄ ▀██░▐█████▌░██▀ ▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄ ▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀ ▀█▀░▀█▀
| 10K WEEKLY RACE | | 100K MONTHLY RACE | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary
Offline
Activity: 3360
Merit: 1293
Once a man, twice a child!
|
 |
March 03, 2026, 04:16:11 PM |
|
Na understatement to sey e dey affect us.. Awa economy dey hit awa chances of learning trading wotowoto. Na special grace and determination most people wey dey into trading for Naija use dey am. E nor dey easy.
For instance, check how persin go dey struggle to fund account wit $200 here while somebody for abroad nor go even imagine sey dat capital na something. Dem go even dey reason sey anything less than $1k nor dey sharp to start wit. I dey open mouth weneva I find people dey fund wit $10k on their own wey nor be prop firm oh. E dey rampart for abroad. My emphasis here na Forex trading.
Again, wen persin dey trade without anoda source of income as a starter, e dey affect persin psychology. Na wetin most new traders dey face for Naija bc we dey see trading as an escape route from poverty. E nor be like dat abroad. Jobs dey wey people dey take hold body wen dem start trading. So relatively, dem supposed get settled minds pass us.
|
| EARNBET | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | ███████▄▄███████████ ████▄██████████████████ ██▄▀▀███████████████▀▀███ █▄████████████████████████ ▄▄████████▀▀▀▀▀████████▄▄██ ███████████████████████████ █████████▌████▀████████████ ███████████████████████████ ▀▀███████▄▄▄▄▄█████████▀▀██ █▀█████████████████████▀██ ██▀▄▄███████████████▄▄███ ████▀██████████████████ ███████▀▀███████████ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
▄▄▄ ▄▄▄███████▐███▌███████▄▄▄ █████████████████████████ ▀████▄▄▄███████▄▄▄████▀ █████████████████████ ▐███████████████████▌ ███████████████████ ███████████████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
| King of The Castle $200,000 in prizes | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | 62.5% | RAKEBACK BONUS |
|
|
|
|
Doan9269
|
 |
March 03, 2026, 04:36:20 PM |
|
Always remember this, don't let your background put your back to the ground, this has meaning and weigh a lot to those that have the insight of being able to interpret it to their own understanding, if you see an opportunity in trading and developed passion for it, then don't hesitate to learn it and trade, because your country or the economy being run by the government will not stand by you in days of challenges, everyone will be responsible for himself at last.
|
|
|
|
|
Pablo-wood
|
 |
March 03, 2026, 04:36:55 PM |
|
I think our economy is also major factor to why many persons couldn't continue with their trading. One of the ways the economy affects traders is static economic growth and low money circulation. Because many people who dive into trading lack enough capital they get tempted to trade with greed and emotions that way they blow off their trading accounts. After the account get blown off they might not afford to fund again and that can affect their learning and development rate in their trading careers.
|
|
|
|
FirmWars
Full Member
 
Offline
Activity: 733
Merit: 163
Spinly.io - Next-gen Crypto iGaming Platform
|
 |
March 03, 2026, 04:52:19 PM |
|
Economy nah one thing way we fit agree on, say e follow to affect the way people supposed develop interest for trading but if you look at it from different perspective you know that trading is not for everyone both home and abroad. No be every body get that psychological strength to enter trading and make profit, that's why you see that some people might develop interest to learn but along the line, them go just give up but they later get to realize that they are psychologically not ready yet.
Them say person way want achieve a goal in life, in no they look at the limitations way surround am, so if truly say we get people way say nah trading be the goal for them, the economy is not supposed to be a limitation because these days trading capital can be as small as $10 and with patients and more accurate trades, you can double the money, although it's going to take time to do that but it's very possible.
|
|
|
|
|
Ishicryptic
|
 |
March 03, 2026, 06:47:38 PM |
|
Nigerian economy is very hard and trading is hard and risky so it is not easy to depend on sometime that is risky in an economy that is already hard so trading is not the best option for a struggling Nigerian. Trading is a job but not the type that you can solely depend on to survive because you are not guaranteed of profit anytime you enter your trade, you will most likely be in lose if you don't have what it takes to be a professional trader. Professional traders with experience lose in trading not to talk about a newbie that is looking for a short cut to make money to survive.
Unfortunately influencers mislead a lot of people that they can be making a lot of money while trading in their homes in the end they show you a link to follow where they will scam you of the little money that you are managing. It is easy to deceive Nigerian youths who are looking for opportunities online to make money in this our harsh economy. If you don't have a stable source of income don't go into trading no matter what anybody tells you because it is a very risky job.
|
|
|
|
ArabBTC
Member

Offline
Activity: 140
Merit: 33
|
 |
March 03, 2026, 06:55:50 PM |
|
There has always been a need for multiple streams of income as a way to still live comfortably in our harsh economy. Many people in our country have considered trading as an option, but out of the number of persons who start the process of learning, not many are able to continue with it and see it to the end where they become profitable. I been dey think this thing deeply as per the reason why e be say people dey fear trading, and why many for our country nor dey fit start to learn am until dem finish am, and the wetin come my mind aside say e dey difficult to learn, na say many of us still dey fear to loose money wey we nor too get. Our economy dey too hard that many people nor really dey willing to loose money to fit gain. Na why when person loose for trading, e go start to think of how to quit once, I dey talk of crypto and forex.
Wetin una think?
Anyone that is looking for quick profit won’t last long in trading, i can say yes our economy is actually limiting the number of persons that would have gone into trading, being a Nigerian naturally handicaps you, you don’t even have a good financial background as a Nigerian and hence won’t do well in trading, trading is patience and no poor man has patience. Most Nigerians are limited when it comes to trading because they lack the financial capacity to withstand long-term trading permutations, they are easily kicked out of the market due to low financial backup.
|
|
|
|
|
|
Stepstowealth (OP)
|
 |
March 03, 2026, 08:52:11 PM |
|
Na understatement to sey e dey affect us.. Awa economy dey hit awa chances of learning trading wotowoto. Na special grace and determination most people wey dey into trading for Naija use dey am. E nor dey easy.
For instance, check how persin go dey struggle to fund account wit $200 here while somebody for abroad nor go even imagine sey dat capital na something. Dem go even dey reason sey anything less than $1k nor dey sharp to start wit. I dey open mouth weneva I find people dey fund wit $10k on their own wey nor be prop firm oh. E dey rampart for abroad. My emphasis here na Forex trading.
I like as e be say person dey wey dey see things from my angle because I been dey feel say dem go cun dey talk for the thread like say I nor dey make any sense. With this your explanation, you have hit the nail on the head. Many things go improve for our country as our economy improve.
|
▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌░▄░░█████▀░░██████ ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████ ███░░▌██░░▄░░▄█████████ ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████ ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███ ██████████████▄▄░░░▄███ ▀█████████████████████▀ ▀▀█████████████████▀▀ | Rainbet.com CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK | | | █▄█▄█▄███████▄█▄█▄█ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ █████▀█▀▀▄▄▄▀██████ █████▀▄▀████░██████ █████░██░█▀▄███████ ████▄▀▀▄▄▀███████ █████████▄▀▄███ █████████████████ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ | | | |
▄█████████▄ █████████ ██ ▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄ ▀██░▐█████▌░██▀ ▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄ ▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀ ▀█▀░▀█▀
| 10K WEEKLY RACE | | 100K MONTHLY RACE | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
|
Churchillvv
|
 |
March 03, 2026, 08:58:13 PM |
|
One thing can’t always be the reason, but the combination of many other reasons but however the economic condition of the country follow, e just too bad wey be say if you no from well doing family, you fit no survive from the trading ups and downs, that’s why some people who stayed in trading did that only because they first had a business or something going on for them and trading was just the side hustle that could boom them.
But you always know that in other countries too like well doing countries not everyone ventures in to trading because it’s known to be something that is difficult naturally so over here it’s just an addition to the regular difficulty.
|
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary
Offline
Activity: 3360
Merit: 1293
Once a man, twice a child!
|
 |
March 04, 2026, 10:14:38 AM |
|
I like as e be say person dey wey dey see things from my angle because I been dey feel say dem go cun dey talk for the thread like say I nor dey make any sense.
Anybodi wey go argue otherwise wit d subject matta, make u nor sey na bc dem dey see am clear now financially and dem go think sey those wey nor dey see am clear dey lazy. Mehn! Forget sey a lot of us here dey see daily bread, d street is military. People out there dey suffer, big time! Many things go improve for our country as our economy improve.
True, but wen dat wan go bi? We sure sey dis Naija wey we dey see so go ever dey betta again wit dis crop of selfish and self centered politicians wey we get? Dem don even begin put dem children for game. Like father like children. Snake nor fit born wetin dey short na.
|
| EARNBET | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | ███████▄▄███████████ ████▄██████████████████ ██▄▀▀███████████████▀▀███ █▄████████████████████████ ▄▄████████▀▀▀▀▀████████▄▄██ ███████████████████████████ █████████▌████▀████████████ ███████████████████████████ ▀▀███████▄▄▄▄▄█████████▀▀██ █▀█████████████████████▀██ ██▀▄▄███████████████▄▄███ ████▀██████████████████ ███████▀▀███████████ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
▄▄▄ ▄▄▄███████▐███▌███████▄▄▄ █████████████████████████ ▀████▄▄▄███████▄▄▄████▀ █████████████████████ ▐███████████████████▌ ███████████████████ ███████████████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
| King of The Castle $200,000 in prizes | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | 62.5% | RAKEBACK BONUS |
|
|
|
|
Chilwell
|
 |
March 04, 2026, 04:54:54 PM |
|
Always remember this, don't let your background put your back to the ground, this has meaning and weigh a lot to those that have the insight of being able to interpret it to their own understanding, if you see an opportunity in trading and developed passion for it, then don't hesitate to learn it and trade, because your country or the economy being run by the government will not stand by you in days of challenges, everyone will be responsible for himself at last.
Honestly your words are encouraging and if anyone can decided to stick to what you have said honestly the sky will be his limit, normally if you watch carefully this country of ours are not ready to improve our lives, all the people that you see today succeeding does not lie down, they face their fear and that is why they are able to make it with this kind of pressure. A lot of suffering is going on in this country and let's be honest with each other, they don't have a certain date that it will end, it is only left for us the citizens to adapt with the situation so that we can make a living.
|
|
|
|
|
|
| R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | | | 4,000+ GAMES███████████████████ ██████████▀▄▀▀▀████ ████████▀▄▀██░░░███ ██████▀▄███▄▀█▄▄▄██ ███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███ ██░░░░░░░░█░░░░░░██ ██▄░░░░░░░█░░░░░▄██ ███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ▀████████ ░░▀██████ ░░░░▀████ ░░░░░░███ ▄░░░░░███ ▀█▄▄▄████ ░░▀▀█████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ░░░▀▀████ ██▄▄▀░███ █░░█▄░░██ ░████▀▀██ █░░█▀░░██ ██▀▀▄░███ ░░░▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ |
| | | | | | .
| | | ▄▄████▄▄ ▀█▀▄▀▀▄▀█▀ ▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄ ▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄ ▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀ ▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀ █░░██████░░█ █░░░░▀▀░░░░█ █▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█ ▄░█████▀▀█████░▄ ▄███████░██░███████▄ ▀▀██████▄▄██████▀▀ ▀▀████████▀▀ | . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀ ███▀▄▀█████████████████▀▄▀ █████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀ ███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀ ████████████░███████▀▄▀ ████████████░██▀▄▄▄▄▀ ████████████░▀▄▀ ████████████▄▀ ███████████▀ | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄ ▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄ ▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄ ███░████░░░░░▀██░████░███ ███░████░█▄░░░░▀░████░███ ███░████░███▄░░░░████░███ ▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀ ▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀ ▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ ▀▀███████▀▀ | | OFFICIAL PARTNERSHIP SOUTHAMPTON FC FAZE CLAN SSC NAPOLI |
|
|
|
|
liasbaa
|
 |
March 04, 2026, 05:14:15 PM |
|
There has always been a need for multiple streams of income as a way to still live comfortably in our harsh economy. Many people in our country have considered trading as an option, but out of the number of persons who start the process of learning, not many are able to continue with it and see it to the end where they become profitable. I been dey think this thing deeply as per the reason why e be say people dey fear trading, and why many for our country nor dey fit start to learn am until dem finish am, and the wetin come my mind aside say e dey difficult to learn, na say many of us still dey fear to loose money wey we nor too get. Our economy dey too hard that many people nor really dey willing to loose money to fit gain. Na why when person loose for trading, e go start to think of how to quit once, I dey talk of crypto and forex.
Wetin una think?
No one will discourage you from trading but everyone will advise you not to incur excessive losses. Especially when you are a new trader, you have the attitude that you can buy a coin and get rich in a short time. But it is not right for new traders to think like that. You need to gain experience and be patient. Trading will require a large capital. However, it is not certain whether you will be able to make a profit by trading because new traders are more likely to make wrong decisions. In the initial stage, abandon the trading attitude and start accumulating Bitcoin with a small amount of funds through discretionary income. With increasing investment knowledge and continuing to accumulate Bitcoin for multiple cycles allocate a part of the funds from the holdings that you build for trading. Trading is a lot like gambling and you have to be careful about losing funds and trade with an amount of funds that you can lose.
|
|
|
|
Africolo
Sr. Member
  
Offline
Activity: 546
Merit: 403
God danm it 1x2
|
 |
March 04, 2026, 05:53:23 PM |
|
There has always been a need for multiple streams of income as a way to still live comfortably in our harsh economy. Many people in our country have considered trading as an option, but out of the number of persons who start the process of learning, not many are able to continue with it and see it to the end where they become profitable. I been dey think this thing deeply as per the reason why e be say people dey fear trading, and why many for our country nor dey fit start to learn am until dem finish am, and the wetin come my mind aside say e dey difficult to learn, na say many of us still dey fear to loose money wey we nor too get. Our economy dey too hard that many people nor really dey willing to loose money to fit gain. Na why when person loose for trading, e go start to think of how to quit once, I dey talk of crypto and forex.
Wetin una think?
The economy has so much effects on trading because if the cash flow of income is not there and investors don't have returns on their trading and investment they won't be able to trade, you can't trade and lost, when the economy of a country is not stable traders will run into massive losses, people will get afraid to trade in a harsh economy and won't want to run into debts and heartbreaks from losses, you can't expect someone to invest in a harsh economy such as Nigeria so it's even scary for people to learn trading this days and our naira rate is even poor to reckon with. Those who are newbies in trading are most times not advise to trade because they don't have the experience yet and they still undergoing tutelage, it's better to trade when you have gained massive knowledge of trading because it's technical and not something you just jump into, anyone who wants quick money can't venture into trading because you will loose a lot of money for lack of patience and knowing when best to trade.
|
|
|
|
|
Yorubek
|
 |
March 04, 2026, 09:23:39 PM |
|
There has always been a need for multiple streams of income as a way to still live comfortably in our harsh economy. Many people in our country have considered trading as an option, but out of the number of persons who start the process of learning, not many are able to continue with it and see it to the end where they become profitable. I been dey think this thing deeply as per the reason why e be say people dey fear trading, and why many for our country nor dey fit start to learn am until dem finish am, and the wetin come my mind aside say e dey difficult to learn, na say many of us still dey fear to loose money wey we nor too get. Our economy dey too hard that many people nor really dey willing to loose money to fit gain. Na why when person loose for trading, e go start to think of how to quit once, I dey talk of crypto and forex.
Wetin una think?
It is good to variations your income, as a result of which life can be managed better. Anyone can do trading it is Independent for everyone, but it is important to understand the potential for loss first. Before starting trading, it is very important to gain proper knowledge about trading, making money by trading is not an easy way. I think trading is very risky. If a person does not have proper knowledge about trading and chooses trading only in the hope of making quick money or variations his income, then the possibility of losing money will be highest. From my point of view, trading is very risky and it is not an easy way to achieve success by trading. Trading without understanding anything at the beginning is very risky, it is the right decision to buy Bitcoin continuously with a long-term plan rather than trading. You should buy Bitcoin continuously in small amounts with a long-term plan and hold it with confidence, even if it takes a while, you can achieve success. If you are able to trading perfectly, then you can make money, otherwise you will face loss in all your money.
|
|
|
|
|
Samlucky O
|
 |
March 04, 2026, 11:51:17 PM |
|
There has always been a need for multiple streams of income as a way to still live comfortably in our harsh economy. Many people in our country have considered trading as an option, but out of the number of persons who start the process of learning, not many are able to continue with it and see it to the end where they become profitable. I been dey think this thing deeply as per the reason why e be say people dey fear trading, and why many for our country nor dey fit start to learn am until dem finish am, and the wetin come my mind aside say e dey difficult to learn, na say many of us still dey fear to loose money wey we nor too get. Our economy dey too hard that many people nor really dey willing to loose money to fit gain. Na why when person loose for trading, e go start to think of how to quit once, I dey talk of crypto and forex.
Wetin una think?
Well wetting just happened be say crypto and forex trading just be like normal gambling but just package himself inside suit to make people see am say e come with real offer. The truth be say nobody dey willing to lose naturally because we all want to win. But the truth be say so far as life dey concerned you must lose wether you like am or not. Life is all about risk, Dem talk say not taking risk is already a risk itself. So make we no come dey regret too soon if wetting we put Hand never work. If you check the greatest Men with scientific discoveries tried countless numbers of time and sleepless night before them succeed. Today people dey celebrate Dem, no be because of say dem discovered something but na the patient and dedication to make sure say that thing come to reality. So make we try to dey patient for whatever thing we dey do.