That is why it's good to have little knowledge first , because as a beginner you shouldn't wait to gain all knowledge, learning never ends , we keep learning every day , I believe with that little understanding some common mistake will be avoided, no point of being in a hurry ,since it's a long term investment, and some of this beginner that panic and sell ,have not really understand very well how the market works.
You no dey wrong sha. Nobody knows it all, but speaking of di basics things wey newbies suppose know before dem invest in bitcoin, for me nah di volatility and security. E good make dem know about di volatility so that when di price begin dey go upadan, dem no go panic to sell their bitcoin. Also, knowing about wallet security dey very important, so that dem go know how to better protect their assets. If dem fit sabi dis two first, e don dey okay to start their bitcoin journey.