Bitcoin Forum
March 13, 2026, 04:50:27 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 30.2 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: The Naira Note I dey use na original or fake?  (Read 14 times)
Sexylizzy2813 (OP)
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1232
Merit: 563



View Profile
Today at 12:02:02 AM
 #1

I watch this video and wetin this guy talk about our Naira Note, e hit my head and I even start to ask myself which one be the main Naira Note we dey use for this country, because if you check am we no fit identify which one be original and fake again, with the plenty wahala wey full this country wey we dey face as distraction e make our mind comot from some of these things, e make us forget to always put this thing for mind to identify original and fake money...
Wetin una think about this matter wey concern our Naira Note?

Watch This Video

Support PIGIN For Our Local Board...

 
█▄
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Iamgoat
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 658
Merit: 144



View Profile
Today at 02:36:59 AM
 #2

I watch this video and wetin this guy talk about our Naira Note, e hit my head and I even start to ask myself which one be the main Naira Note we dey use for this country, because if you check am we no fit identify which one be original and fake again, with the plenty wahala wey full this country wey we dey face as distraction e make our mind comot from some of these things, e make us forget to always put this thing for mind to identify original and fake money...
Wetin una think about this matter wey concern our Naira Note?

Watch This Video

Support PIGIN For Our Local Board...
I been listen to wetin the guy talk about the old Naira and the new naira in circulation and I understand his own perspective and worries about it kind of disrupting our economy especially as people faced shortages in the market and inflation at some point wey been dey happen as a response to the shortage of money, but na why also the government come allow the use of both the old naira and the new naira notes for the longest time possible for a smoother transitioning. The main reason why Buhari talk say him they redesign the naira which is almost same reason for many other countries wey don do am in the past is the issue of counterfeiting and corruption especially during elections, so if this government wan actually solve or fix the issue why Buhari implement am by this time them suppose don they completely mop up the remaining old currency wey remain especially as we intend to go into elections by the beginning of next year. I know say these things no they completely easy to achieve but Nigeria government also get this nonchalant attitude towards proper implementation of its own policies and na why old naira still they in circulation else them for don make concerted efforts to completely mop it up by now.

Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!