Bitcoin Forum
March 21, 2026, 11:10:27 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 30.2 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Moderator I some Explanation about my post  (Read 88 times)
Sexylizzy2813 (OP)
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 1246
Merit: 566

View Profile
March 20, 2026, 04:49:31 PM
Last edit: March 20, 2026, 05:15:06 PM by Sexylizzy2813
 #1

So Igebot person no go fit open thread for this our local board again because you be moderator wey dey act like say him get beef with a particular users for this our local board. If you want make a certain persons leave this place for you no wahala open up and use thread to indicate the people them because me I already know say everything I open as new thread e dey scratch you to discard am. You moderator so no ever think say you be the president of NAIJA LOCAL BOARD use your position well, e get plenty post wey no suppose dey here but you leave am so why my post dey pepper you...bring back my post Mr BOT Igebot, I never for ones get issues with you or even to know you so bring back my post....like I talk before many post wey suppose go off topic dey but you choose to leave am but my post and some other better post na off topic you put them... Igebot bring back my post

https://bitcointalk.org/index.php?topic=5577244.msg66503213#msg66503213

Support PIGIN For Our Local Board...

█▄
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Karl_3000
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 238
Merit: 135

The store of value

View Profile WWW
March 20, 2026, 04:59:58 PM
Merited by igebotz (2)
 #2

Why are you acting immaturely? It is good if you question the reason your post is deleted but it should not be in a rude manner like this.

Another thing is that you did not make a reference link to the post that you are talking about. Let us see your post that was deleted which can let us know if you are using Pidgin to hide spam or not. I am not insinuating that you are spamming.

Hodl: https://bitcointalk.org/index.php?topic=5563148.msg65953177#msg65953177
Bitcoin, the store of value.
bc1pwuxw4t4pp9k6vuup30u85edenpt2s2h6h6ny6q0ee94lg66lsd2s43xp8g
Sexylizzy2813 (OP)
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 1246
Merit: 566

View Profile
March 20, 2026, 05:21:55 PM
 #3

Why are you acting immaturely? It is good if you question the reason your post is deleted but it should not be in a rude manner like this.

Another thing is that you did not make a reference link to the post that you are talking about. Let us see your post that was deleted which can let us know if you are using Pidgin to hide spam or not. I am not insinuating that you are spamming.

Well, if you think say I dey rude or how I drop the matter be for you na because of how e dey pain me, some thread wey get different topics but same thing go dey here me I no fit endure am so I need to talk am as e dey me so if you know how this place been dey before now you go know say difference dey, then better pass now because things better that time so I no expect you to buy me drink or any say I do wetin I do now. And my post na off topic him push am go...abeg oh.

Support PIGIN For Our Local Board...

█▄
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Sticky Bomb
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 644
Merit: 341

View Profile
Today at 03:37:55 AM
 #4

I don look de thread wey you link shaa and e be dey talk about fake and real Naira, Of a truth I no support say Moderator move am go off-topic, e for dey this Politics and society section as e concern Naija, buh calling him out like dis no be de best option, you for first PM am to seek clarity as to why em move de thread go off-topic, maybe you fit learn from em response to give your thread more quality make e fit stay on dis board

Although e go still good if moderator improve on replying PM. I sent him one since December 02, 2025 with a request for one of my threads wey em move go off-topic and till today em neva reply,I no realy dey happy buh I just forget about am.

Buh personally, I no really like the tone wey you use call am out, netiquette requires civility, even though you no dey happy, you go learn to mince words while in a public place.

▄▄█████████████████▄▄
▄█████████████████████▄
███▀▀█████▀▀░░▀▀███████

██▄░░▀▀░░▄▄██▄░░█████
█████░░░████████░░█████
████▌░▄░░█████▀░░██████
███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████
███░░▌██░░▄░░▄█████████
███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████
████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███
██████████████▄▄░░░▄███
▀█████████████████████▀
▀▀█████████████████▀▀
Rainbet.com
CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK
|
█▄█▄█▄███████▄█▄█▄█
███████████████████
███████████████████
███████████████████
█████▀█▀▀▄▄▄▀██████
█████▀▄▀████░██████
█████░██░█▀▄███████
████▄▀▀▄▄▀███████
█████████▄▀▄███
█████████████████
███████████████████
██████████████████
███████████████████
 
 $20,000 
WEEKLY RAFFLE
|

█████████
█████████ ██
▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄
▀██░▐█████▌░██▀
▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄
▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀
▀█▀░▀█▀
10K
WEEKLY
RACE
100K
MONTHLY
RACE
|

██

█████
███████
███████
█▄
██████
████▄▄
█████████████▄
███████████████▄
░▄████████████████▄
▄██████████████████▄
███████████████▀████
██████████▀██████████
██████████████████
░█████████████████▀
░░▀███████████████▀
████▀▀███
███████▀▀
████████████████████   ██
 
[..►PLAY..]
 
████████   ██████████████
Sexylizzy2813 (OP)
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 1246
Merit: 566

View Profile
Today at 04:59:19 AM
 #5

I don look de thread wey you link shaa and e be dey talk about fake and real Naira, Of a truth I no support say Moderator move am go off-topic, e for dey this Politics and society section as e concern Naija, buh calling him out like dis no be de best option, you for first PM am to seek clarity as to why em move de thread go off-topic, maybe you fit learn from em response to give your thread more quality make e fit stay on dis board

My brother I thank you very well for your response wey you give and your observation, you see say this thread wey him move so na politics and society I post am and e no even sweet am for body nai him move am go where him feel like, see I react the way I do so because of the kind person him be...this our local board e get as e be and e pain me say plenty people dey look dey ignore and him as a moderator get people wey him dey listen to but to apply am for this place na wahala...i know say nobody dey perfect but come on na, you see how things be, Ige know wetin him dey do and na this same behavior wey make plenty persons no dey come here to post which is not good.

Quote
Although e go still good if moderator improve on replying PM. I sent him one since December 02, 2025 with a request for one of my threads wey em move go off-topic and till today em neva reply,I no realy dey happy buh I just forget about am.

Buh personally, I no really like the tone wey you use call am out, netiquette requires civility, even though you no dey happy, you go learn to mince words while in a public place.

You no dey happy because him ignore you and na same thing him go do me no be say him no dey see the messages but him act like say person wey send the message no deserve respect or regard, nothing bad if him reply tell person say see oh this talk na like this e suppose dey na to ignore person like say na quarrel. Me I no sabi hide something when e pain me because if I endure am for long I get when I go buret out because e don do. I send am PM when I start new for post review oga ignore as usual so why I go message am when him know wetin him dey do...I respect those who respect me but no bully me with you wetin you get...if you dey lead lead well and if him want make I stop to post here for am I go do am unless e get wetin fit carry me come here.....we come here come learn no be to do like our government.
Bro if the way I take call am out no make sense as you talk I apologize...as e pain me nai make I talk am like that, no joy for this our local board.....if I be away person wey message am I for get response immediately the message drop...
@Sticky Bomb understand why I talk the way I talk, I ignore for long no mean say I dey enjoy wetin dey annoy me. If away people no dey message person before/after them move or delete your post why we no go fit do something different? Abeg if person do bad make we talk am.

Support PIGIN For Our Local Board...

█▄
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Futurexxx
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 532
Merit: 254

View Profile
Today at 07:48:25 AM
 #6

So Igebot person no go fit open thread for this our local board again because you be moderator wey dey act like say him get beef with a particular users for this our local board. If you want make a certain persons leave this place for you no wahala open up and use thread to indicate the people them because me I already know say everything I open as new thread e dey scratch you to discard am. You moderator so no ever think say you be the president of NAIJA LOCAL BOARD use your position well, e get plenty post wey no suppose dey here but you leave am so why my post dey pepper you...bring back my post Mr BOT Igebot, I never for ones get issues with you or even to know you so bring back my post....like I talk before many post wey suppose go off topic dey but you choose to leave am but my post and some other better post na off topic you put them... Igebot bring back my post

https://bitcointalk.org/index.php?topic=5577244.msg66503213#msg66503213

Support PIGIN For Our Local Board...
My brother sexylizzy2813, all this ur para here no dy necessary because him dy try do him job as moderator of our local board, and if you dy feel targeted, that one na your mindset because I no think say sir igebotz get time for things like that.

If you think say e get some post wey him for move to offtopic wey him no touch, e fit be say him no see am as off topic or due to him busy schedule, him no see them, because since we see differently, e get some topic wey go be off topic to you, but no go be off topic to am, so my suggestion is that try talk your frustration politely, because Igebotz na correct guy wey go understand your frustration well, if you relate am with am well.
But I no think say him dy target anybody here, just leave am to do him job, biko.

Sexylizzy2813 (OP)
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 1246
Merit: 566

View Profile
Today at 08:04:27 AM
 #7

Before I open this thread I no expect much from you...yes you dey correct no be how him see things wey me I see but since you say him fit no see the ones wey suppose go off topic I think say him dey always wear eyes glass dey pass them. Na correct guy to you and if you think say na about frustration e go better make you look well and ask where you see the frustration as Una sabi keep calm when something dey spoil. I know say my thread dey ok to dey here unless person no get right to post here again, and I no for ones try to teach am how him go run him business e no concern me, I just want my thread to be back where it's suppose to be no plenty talk... anything you talk Sha na you know. So as you dey now you go dey relate with person wey no get your time or time to reply your message, na WA oh, I fit dey hard on wetin I dey talk but no blame me abeg.

Support PIGIN For Our Local Board...

█▄
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Futurexxx
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 532
Merit: 254

View Profile
Today at 08:32:19 AM
 #8

My brother, I understand you very well and how e dy pain when you stress your brain make post and them move am to off topic, but that one no mean say you go continue being dramatic.
 I believe say na man you be, if to say you be woman, I for understand, since then dy always dy emotional towards everything, but as I done talk already, no need to dy emotional or frustrated about am, just move on, because no be only your post them don move to offtopic before. Some people own experience worst pass your own, but them no see reason to come out crying or raising alarm, just post even more, so that if them nuke or move any of your post to offtopic, the once wey remain go still meet your weekly quota, just take a chill pills and relax bro, because this drama no dy necessary.

Sexylizzy2813 (OP)
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 1246
Merit: 566

View Profile
Today at 09:25:21 AM
 #9

No worry for this talk you talk now your reward dey come, make your oga come acknowledge your response. You still dey talk about frustration, bro wetin you mean by that talk? See this matter pass wetin you think and why I decide to make am public na because e dey always happen and we get plenty people wey dey offended even after their hard work to drop better post them go trash am so understand am well,no be about frustration, I understand the system well, if you post wetin no nice e go end for off topic but this particular one no deserve to go off topic, I don post them trash am and I no bother but this particular one no look nice at all. In case of next time no include week quoter for matter like this, other places dey to post so no talk as if na all about post count and all that, I come here because I suppose come here come post...if you see something bad talk am na man you be...shame don catch me for some of your talk...say I'm dramatic, nai make person go out hand for una eye una go use laugh end am. Post wey no make sense full our local board why must it be that of SEXYLIZZY? It should be personal, take am any how you like and I know why this thing happen.

Support PIGIN For Our Local Board....

█▄
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Futurexxx
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 532
Merit: 254

View Profile
Today at 09:59:25 AM
 #10

See the kind nonsense wey dy come out from your mouth?
You just dy unbelievable, so no need to dy waste my time here, because you dy find drama for where drama no dy, or you think say your ranting go influence him decision making or e go stop am to move your post to off topic, if they are truly off topic?
Just grow up abeg.

Sexylizzy2813 (OP)
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 1246
Merit: 566

View Profile
Today at 10:21:18 AM
 #11

No need to continue with your kind, at least I better pass you wey to talk na problem make fear dey humiliate you because you no wan talk. Well if him like make him bring am back I no send but the major thing be say I speak out for something wey dey right, tomorrow e go reach you and your lips go dey shut because you choose to be among the ass licking member. Na your type need to grow up so that you go know your left from your right...make him decision continue to stand on top your head make them put hand inside your eye..

Support PIGIN For Our Local Board...

█▄
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Futurexxx
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 532
Merit: 254

View Profile
Today at 10:27:04 AM
 #12

See the kind nonsense wey dy come out from your mouth?
You just dy unbelievable, so no need to dy waste my time here, because you dy find drama for where drama no dy, or you think say your ranting go influence him decision making or e go stop am to move your post to off topic, if they are truly off topic?
Just grow up abeg.

No need to continue with your kind, at least I better pass you wey to talk na problem make fear dey humiliate you because you no wan talk. Well if him like make him bring am back I no send but the major thing be say I speak out for something wey dey right, tomorrow e go reach you and your lips go dey shut because you choose to be among the ass licking member. Na your type need to grow up so that you go know your left from your right...make him decision continue to stand on top your head make them put hand inside your eye..
If I truly know say you mumu like this, I for no waste my time trying to talk to you, but people like you wey no get brain sabi start fight with people wey you no go fit fight in anyway.
If you get power, move am back na, over mumu dy worry you.

Promocodeudo
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1078
Merit: 692

NO DEPO CODE VEGAR7, NO KYC Casino

View Profile WWW
Today at 11:25:22 AM
 #13

No need to continue with your kind, at least I better pass you wey to talk na problem make fear dey humiliate you because you no wan talk. Well if him like make him bring am back I no send but the major thing be say I speak out for something wey dey right, tomorrow e go reach you and your lips go dey shut because you choose to be among the ass licking member. Na your type need to grow up so that you go know your left from your right...make him decision continue to stand on top your head make them put hand inside your eye..

Support PIGIN For Our Local Board...
@Sexylizzy2813 e get some things we you fit solve for pm too I believe say you know like that, no be w everything we go bring out like that here, I understand say you the vex but you no say person fit talk something but the wey the person start am fit spoil everything, calm down, no the take things person, me I believe say our moderator understand you very well, you fit attack me no wam, but i wan advise you say here na our local board and na also public space, if you the vex based on one or two, hit the moderator up say see as be, lay your complain, him na human being em be, the drama is not necessary abeg, just because of person talk something or em own view, you don the wan pour out your and like say you the wait make the person talk make you attack am, make we just leave all these things abeg, one love and peace always.

██████
██
██

████████████████
███████████████
█████████████
█████████████▄▄████▄▄████▄▄███████▌██▄▄████▄██
████████████▄██▀▀▀▀██▄██▄███▀███████▄██▀▀▀▀███
██████████▐██▄▄▄▄▄▄██▌▐██▀███████▌▐███████▐██
████████████▐██▀▀▀▀▀▀▀▀▐██▄███████▌▐██▄████▐██
█████████████▀██▄▄▄▄█████▀███▄▄▄██▀██▀██▄▄▄▄███
██████████████▀▀▀▀▀▀██████▀▀▀▀▀▀▄▌███▀▀▀▀▀▀▀
████████████████████████████▄███▄██
███████████████████████████▀█████▀

██
██
██████
▄▄███████▄▄
▄███████████████▄
▄███████████████████▄
▄█████████████████████▄
▄███████████████████████
████████████████████████
█████████████████████████
████████████████████████
▀███████████████████████▀
█████████████████████▀
▀███████████████████▀
▀███████████████▀
▀▀███████▀▀
 
  150 FS NO DEPOSIT BONUS ..... Subscribe to Our Telegram ( > ) .....   PLAY NOW   
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!