Bitcoin Forum
May 26, 2026, 12:39:54 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 31.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1] 2 »  All
  Print  
Author Topic: Country Dey Spoil,Things Dey Cost 🤦‍♂️  (Read 220 times)
BluebloodCXVI (OP)
Jr. Member
*
Offline

Activity: 56
Merit: 20

View Profile
April 26, 2026, 09:55:09 AM
Merited by LOVER BOY 422 (2)
 #1

Bros and sisters, country dey spoil well well and I know say everybody Dey feel the impact of this whole palava. Things dey cost everyday, fuel price don jump go up, food prices wan kill person, light issue sef dey one side and even salary no dey move at all. The painful part be say our presido no even care at all, make we no even start to Dey talk about the insecurity wey Dey for the country presently, to travel by road now Dey fear person, if you no get money for flight na wahala because you go Dey fear say make dem no kidnap you for ransom. How poor man wan take make am for this country sef ehn ?.
Wetin una think be the main cause, and how una dey take survive for this tough time?.Make we yarn am straight, no long talk, make everybody share their own experiences.

Prioritize Self Custody, Don’t Trust Your Future To A Login Screen.
Charles-Tim
Legendary
*
Offline

Activity: 2282
Merit: 6363

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile
April 26, 2026, 10:21:57 AM
 #2

How poor man wan take make am for this country sef ehn ?.
There are poor men in countries like United States and other developed countries. Some people can not understand what it takes to become rich and they may remain poor through out their years on earth.

You will also see some people that are rich even as they are living in Nigeria. Do not think some people are poor because they are born and living in Nigeria, although you are right to an extent, but that is if Nigeria did not wake the future in the person.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Promocodeudo
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 1134
Merit: 710

NO DEPO CODE VEGAR7, NO KYC Casino

View Profile WWW
April 26, 2026, 03:59:53 PM
 #3

Wetin una think be the main cause, and how una dey take survive for this tough time?.Make we yarn am straight, no long talk, make everybody share their own experiences.
The problem wey we the face for this our country na either mismanagement of public funds by those wey dey power, but the thing be say even though say everything been dey alright for our country here poor people for still dey but e for no dey pronounced as e be now, a e be for the country now there are people wey the leave below $1, some people are really suffering, e no easy but may bro, the only thing wey I want talk about survival be say, we try get small thing wey we the hustle even though na small thing we fit from their get small skill wey fit the continue to put food for our table because Nigeria currently no easy.
Whether we like it or not all the blame go go to our government because them no the try, wetin all of us the pass through now na because of our leaders na the Koko be that.

██████
██
██

████████████████
███████████████
█████████████
█████████████▄▄████▄▄████▄▄███████▌██▄▄████▄██
████████████▄██▀▀▀▀██▄██▄███▀███████▄██▀▀▀▀███
██████████▐██▄▄▄▄▄▄██▌▐██▀███████▌▐███████▐██
████████████▐██▀▀▀▀▀▀▀▀▐██▄███████▌▐██▄████▐██
█████████████▀██▄▄▄▄█████▀███▄▄▄██▀██▀██▄▄▄▄███
██████████████▀▀▀▀▀▀██████▀▀▀▀▀▀▄▌███▀▀▀▀▀▀▀
████████████████████████████▄███▄██
███████████████████████████▀█████▀

██
██
██████
▄▄███████▄▄
▄███████████████▄
▄███████████████████▄
▄█████████████████████▄
▄███████████████████████
████████████████████████
█████████████████████████
████████████████████████
▀███████████████████████▀
█████████████████████▀
▀███████████████████▀
▀███████████████▀
▀▀███████▀▀
 
  150 FS NO DEPOSIT BONUS ..... Subscribe to Our Telegram ( > ) .....   PLAY NOW   
Abdulzuruku01
Sr. Member
****
Offline

Activity: 714
Merit: 275

View Profile
April 26, 2026, 10:48:10 PM
 #4

Bros and sisters, country dey spoil well well and I know say everybody Dey feel the impact of this whole palava. Things dey cost everyday, fuel price don jump go up, food prices wan kill person, light issue sef dey one side and even salary no dey move at all. The painful part be say our presido no even care at all, make we no even start to Dey talk about the insecurity wey Dey for the country presently, to travel by road now Dey fear person, if you no get money for flight na wahala because you go Dey fear say make dem no kidnap you for ransom. How poor man wan take make am for this country sef ehn ?.
Wetin una think be the main cause, and how una dey take survive for this tough time?.Make we yarn am straight, no long talk, make everybody share their own experiences.

All this problems is as a result of the corrupt individuals we have as our leaders in this country, and na di reason why we go need to open our eyes and not let this happen to us again. My fear be say, most of them na dere first tenure be dis and see as everything dey get out of hand, if eventually these people win up coming election, Omo which kind magic magic we go wan perform in other to survive? Because dis people no get plan to work tins out for poor masses, honestly I just dey imagine the kind country wey dey leave so.

Most painful part is, anytime election dey come like dis you go see some youths go dey do useless analysis of a politicians wey you no fit see their single project because dey give dem peanut money. If youths no wake up and change dere mindset na so tins go dey continue to spoil dey go.

Marykeller
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1806
Merit: 619

View Profile
April 26, 2026, 11:52:02 PM
 #5

The high cost of things d hit on everybody, both the rich and poor, nobody d escape am. Na why be sae people are looking for means to japa from this our country because their lives no d safe, business are crashing, no availability of work, even nepa light sef, no d dey. Whatever money wey peso go d make na for feeding  alone. No given project like building of house.

What is the essence of being in this country wey be sae na to struggle to make aims meet in every single thing you do. Those wey you go d hear wey the build houses and their family d live large na people wey one of their family members d abroad or be politician. Aside that, na struggle to survive you go d do, as far as sae you d for this country. Na wetin peso go use his or her whole life to the do, year to year without financial improvement

ArabBTC
Member
**
Offline

Activity: 210
Merit: 98

View Profile
April 27, 2026, 02:43:53 AM
Merited by igebotz (2)
 #6

Bros and sisters, country dey spoil well well and I know say everybody Dey feel the impact of this whole palava. Things dey cost everyday, fuel price don jump go up, food prices wan kill person, light issue sef dey one side and even salary no dey move at all. The painful part be say our presido no even care at all, make we no even start to Dey talk about the insecurity wey Dey for the country presently, to travel by road now Dey fear person, if you no get money for flight na wahala because you go Dey fear say make dem no kidnap you for ransom. How poor man wan take make am for this country sef ehn ?.
Wetin una think be the main cause, and how una dey take survive for this tough time?.Make we yarn am straight, no long talk, make everybody share their own experiences.
The Nigeria problem na collective one, everybody just they do anyhow both the government and the citizens, government own be say the leaders no dey ever take reasonable economic decisions wey go change things, imagine say Nigeria get crude oil as natural products but the leaders no fit set up the refineries well so that them fit they refine crude, instead them go dey rely on importation, government too just they borrow borrow every no be like say the money wey them dey borrow them go use am do better thing o, na to just share amongst themselves.

The masses on the other hand for Nigeria no dey help matter because them they follow spoil the country, some poor masses once them here any increase in fuel price them go capitalize on am come hike all their products including the once wey them be done buy before when the fuel price be dey low, even plenty times when the fuel price still come down you go observe say them no go gree bring down their prices, during election this same poor masses wey they complain of electricity, hunger and bad economy go still take peanuts from this yeye politicians come still vote the wrong candidate, so you see Nigeria problem na two edge sword, both the government and masses they misbehave, 2027 is by the corner make everybody use in tongue take count in teeth.
OsaiEmma
Full Member
***
Offline

Activity: 350
Merit: 143

View Profile
April 27, 2026, 05:53:06 AM
 #7

Bros and sisters, country dey spoil well well and I know say everybody Dey feel the impact of this whole palava. Things dey cost everyday, fuel price don jump go up, food prices wan kill person, light issue sef dey one side and even salary no dey move at all. The painful part be say our presido no even care at all, make we no even start to Dey talk about the insecurity wey Dey for the country presently, to travel by road now Dey fear person, if you no get money for flight na wahala because you go Dey fear say make dem no kidnap you for ransom. How poor man wan take make am for this country sef ehn ?.
Wetin una think be the main cause, and how una dey take survive for this tough time?.Make we yarn am straight, no long talk, make everybody share their own experiences.
The number cause of all this hardship is bad government. No doubt, there is inflation in the world today, but at the same time, Nigeria's case is even worse. The bad government has even doubled the inflation, bad educational system, low job provision, poor security. These are things only the government can intervene in to make some changes, but they rather fill their port belly.

I feel the only solution to this will be to actively participate in politics, I keep on iterating this, evil prevail cause good men sit back and do nothing.

Africolo
Sr. Member
****
Offline

Activity: 616
Merit: 433

God danm it 1x2

View Profile
April 27, 2026, 07:38:44 AM
 #8

Bros and sisters, country dey spoil well well and I know say everybody Dey feel the impact of this whole palava. Things dey cost everyday, fuel price don jump go up, food prices wan kill person, light issue sef dey one side and even salary no dey move at all. The painful part be say our presido no even care at all, make we no even start to Dey talk about the insecurity wey Dey for the country presently, to travel by road now Dey fear person, if you no get money for flight na wahala because you go Dey fear say make dem no kidnap you for ransom. How poor man wan take make am for this country sef ehn ?.
Wetin una think be the main cause, and how una dey take survive for this tough time?.Make we yarn am straight, no long talk, make everybody share their own experiences.

I literally understand that there's a world inflation that's to say that things are getting costly and difficult as the day goes by all over the globe but that of Nigeria is more difficult compared to other countries. In Nigeria once fuel price is hike or goes up automatically we will experience inflation because most of our dealings is attached to fuel, marketers wil immediately increased the prices of their goods due to high cost of transportation that is incurred while transporting their goods to their respective business areas, it's very difficult at this moment to survive in Nigeria.

Do we want to even talk about the insecurity in the country where we wake u everyday to hear about killings and abduction of the citizens and yet the government goes silent about it without going after the bandits that are terrorizing the people, it only takes the Grace of God for us to survive now, so we have to be vigilant on every journey we take due to fear of being kidnapped.

Biirakedee
Jr. Member
*
Offline

Activity: 70
Merit: 4

View Profile
April 27, 2026, 09:04:31 PM
 #9

Many things join together no be only things de cost, everybody just de go through one or two things for the country, light no de, nothing just de stable for the country. Everybody de feel am, people no de spend like before again, u must reason twice before you go fit buy or do something at this point. People wey de sell sef de struggle to keep up with things wey de cost so.
This point wey everybody de so na just survival mode we de. People de cut down on basic things wey suppose be luxury on a normal. E no just be complain matter anymore, na how people wan cope and at the same time still move forward be d real matters like this.
Stable090
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1372
Merit: 592

Hhampuz is the best manager.

View Profile WWW
April 27, 2026, 10:54:07 PM
 #10

Bros and sisters, country dey spoil well well and I know say everybody Dey feel the impact of this whole palava.
For dis country wey we Dey now, Omo hand Dey touch everybody ooo either directly or indirectly, everybody just Dey feel am. Even d rich self Dey feel am for dis country now, no be d poor alone now because d Rich self no safe again, and how dem Dey spend also don increase compare with before.

Make God just Dey help us for dis country because our matter just get as e be, our leaders no care about d citizens, na how dem go just Dey see more money accumulate dem Dey find now, because just imagine d way our president don old reach, that man still Dey steal money, I don’t know Wetin him go use am do self with d kin money wey d man don get before.

No part of Nigeria Dey safe now, dem just Dey keep people, Dey kidnap people anyhow, and our president Dey do like say him no know anything wey Dey happen for country, na how him go win next election him Dey strategize m, and him leave Wetin him suppose Dey do. U no fit get small money for dis country now make u talk say u wan Dey use am guide, if u buy one or two things e don finish be that.

DYOR+BTC
Full Member
***
Offline

Activity: 364
Merit: 170

View Profile
April 27, 2026, 11:46:19 PM
 #11

Many things join together no be only things de cost, everybody just de go through one or two things for the country, light no de, nothing just de stable for the country. Everybody de feel am, people no de spend like before again, u must reason twice before you go fit buy or do something at this point. People wey de sell sef de struggle to keep up with things wey de cost so.
This point wey everybody de so na just survival mode we de. People de cut down on basic things wey suppose be luxury on a normal. E no just be complain matter anymore, na how people wan cope and at the same time still move forward be d real matters like this.
The condition of Nigeria now has gotten to a place where japa is the only solution but the more I consider leaving the country to another one who will then fix it and the country where am running to is it not someone that made it a conducive environment for all. All Nigeria needs now is the collective efforts of all citizens and not leaving the country to find a good life. In Nigeria today we can't boost of anything yet our leaders are happy with the way things are going, all I know one day god will do it for us.

Qhunman
Full Member
***
Offline

Activity: 350
Merit: 238

View Profile
April 28, 2026, 03:59:06 AM
 #12

Many things join together no be only things de cost, everybody just de go through one or two things for the country, light no de, nothing just de stable for the country. Everybody de feel am, people no de spend like before again, u must reason twice before you go fit buy or do something at this point. People wey de sell sef de struggle to keep up with things wey de cost so.
This point wey everybody de so na just survival mode we de. People de cut down on basic things wey suppose be luxury on a normal. E no just be complain matter anymore, na how people wan cope and at the same time still move forward be d real matters like this.
Things dey cost everyday and our government no even want do something about am,wetin dem dey interested na to loot our resources carry go dey invest for foreign lands. Everything just dey too expensive inside market and na the common man  e dey affect the most.  government better do something about it because very soon, Nigerians no go dey fit afford to buy items from market.
Another thing wey dey affect the prices of foodstuffs na insecurity. Bandits and other terrorists group dey stage attacks at farmers inside their farmland.. many farmers don die as a result of insecurity. Farmers dey fear to go farm  because of attack. I think if government address insecurity , farmers go return back to  farms, things no go too cost again and things go return back to normal.

Mr Reporter
Hero Member
*****
Offline

Activity: 700
Merit: 560

Try to stay loyal🥂

View Profile WWW
May 19, 2026, 02:25:13 PM
 #13

Bros and sisters, country dey spoil well well and I know say everybody Dey feel the impact of this whole palava. Things dey cost everyday, fuel price don jump go up, food prices wan kill person, light issue sef dey one side and even salary no dey move at all. The painful part be say our presido no even care at all, make we no even start to Dey talk about the insecurity wey Dey for the country presently, to travel by road now Dey fear person, if you no get money for flight na wahala because you go Dey fear say make dem no kidnap you for ransom. How poor man wan take make am for this country sef ehn ?.
Wetin una think be the main cause, and how una dey take survive for this tough time?.Make we yarn am straight, no long talk, make everybody share their own experiences.
The country don already spoil finish e really hard for many people now food, transport, rent, fuel almost everything don cost pass before plenty people dey talk say even when government say inflation dey, e no mean say things don cheap e just mean prices dey rise slower than before, all this sufferness na the poor once they suffer am pass, but one thing wey still matter na to try protect your mind and your future and even though country hard help yourself by learning skills, save little when possible, build the relationship with correct people and stay patient with yourself.

riscohen4
Jr. Member
*
Offline

Activity: 42
Merit: 1

View Profile
May 20, 2026, 12:25:57 PM
 #14

You done talk am finish. The main issue be say we too dey quiet. An hungry man is an angry man. But as we Nigerians dey so, we never vex reach. Our belle still full. Our anger never high reach. If not, we for done enter street start to dey protest. Make strategic plan to overthrow the government. The yawa be say we just dey too quiet. So dem dey put hand for our eye continuously. When Nigerians done feel the heat pass as he dey. Just maybe we go fight for our freedom. For now, make we just dey look each other.
HajiBagi
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1260
Merit: 504

View Profile WWW
May 20, 2026, 07:13:40 PM
 #15

Bros and sisters, country dey spoil well well and I know say everybody Dey feel the impact of this whole palava. Things dey cost everyday, fuel price don jump go up, food prices wan kill person, light issue sef dey one side and even salary no dey move at all. The painful part be say our presido no even care at all, make we no even start to Dey talk about the insecurity wey Dey for the country presently, to travel by road now Dey fear person, if you no get money for flight na wahala because you go Dey fear say make dem no kidnap you for ransom. How poor man wan take make am for this country sef ehn ?.
Wetin una think be the main cause, and how una dey take survive for this tough time?.Make we yarn am straight, no long talk, make everybody share their own experiences.

Waiting i get to talk about this our country be say if we like make we do the same mistake vote Tinubu again and we go see times two of waiting we dey face, i see where the baba dey do interview say people dey try spoil him tenure and he must do everything to make sure say he go for the second time, i don’t know waiting this our president dey think and maybe he think say we be cowards wey be say we don’t know what he is doing for this country and how him dey affect us.

Imagine a country wey be say the president dey collect from world bank and the money na trillions and billions and we don’t know what he is doing with the money, he don request for another billion dollars from world bank say he wan use am run 2027 elections and thank to those Nigerians wey visit world bank official page for instagram account and say make them no give our president loan because he dey use am for himself and nothing he don do with the once they give him before, Omo this our country don really spoil wey be say na we remain to protect ourselves.

Frankolala
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1442
Merit: 833

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile
May 21, 2026, 09:10:10 PM
 #16

Na only God sure pass for this kind time because with God life go easy for you since Baba go always make a way for him children. Na for you to also find ways on how to cut down expenses and look for cheaper alternative to do things. As for the insecurity case, na only God dey protect us for the country because Bandits don take over all the South Northern finish.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Nightwatchmare
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 420
Merit: 273

View Profile
May 22, 2026, 11:35:37 AM
 #17

It is obvious that things are really, really getting worst in our country today, every blessed day you hear bad news that can give someone a heart attack, but the so called government does not care at all. People are now living in fear by been careful on the kind of place they should  go or visit and praying to God for protection. On top of the wrong things that are going on, things are getting expensive everything are getting increased everyday by day, you can see that people that cannot afford it, will either beg or look for another alternative, because the country don spoil.

██
██
██████
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT
██████
██
██
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████████████
 
 TH#1 SOLANA CASINO 
██████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
[
[
5,000+
GAMES
INSTANT
WITHDRAWALS
][
][
HUGE
   REWARDS   
VIP
PROGRAM
]
]
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████████████████████████
 
PLAY NOW
 
████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
Qhunman
Full Member
***
Offline

Activity: 350
Merit: 238

View Profile
May 22, 2026, 01:02:20 PM
 #18

It is obvious that things are really, really getting worst in our country today, every blessed day you hear bad news that can give someone a heart attack, but the so called government does not care at all. People are now living in fear by been careful on the kind of place they should  go or visit and praying to God for protection. On top of the wrong things that are going on, things are getting expensive everything are getting increased everyday by day, you can see that people that cannot afford it, will either beg or look for another alternative, because the country don spoil.

Tinubu hasn't been an upright leader but what about our state governors, what have they been doing to reduce the hardship in the country? Tinubu isn't the only leader we should be raining curses,we have state governors who were elected to manage state resources, and ensure they use them to give Nigerians the best. We have focus too much of our attention on the central perhaps it is time we start holding our various state governors accountable. Most of them have been in power for years without a reasonable project to show for what they have using their state resources and allocations for. I think it is high time we start calling on our state governors to make account of what they have been using state resources and allocations they received from the federation government for..The long silent isn't helping Nigeria at all because some of these states governors are even worse than Tinubu.

Mayor of ogba
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1022
Merit: 587

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile
May 22, 2026, 05:51:27 PM
 #19

Na only God sure pass for this kind time because with God life go easy for you since Baba go always make a way for him children. Na for you to also find ways on how to cut down expenses and look for cheaper alternative to do things. As for the insecurity case, na only God dey protect us for the country because Bandits don take over all the South Northern finish.
It's because of this mindset our leaders are treating us anyhow because they know that we are used to adapting to any condition or situation they subject us into and we will wait on God to make a way for us where there's no way. I want to let you know that there's no redemption coming to save us in the hands of the wicked people that called themselves out leader, it's only when we are tired of the way our wicked leaders are treating us in this country that will can be able to put an end to all this madness happening in this country.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Frankolala
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1442
Merit: 833

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile
May 22, 2026, 06:37:05 PM
 #20

Na only God sure pass for this kind time because with God life go easy for you since Baba go always make a way for him children. Na for you to also find ways on how to cut down expenses and look for cheaper alternative to do things. As for the insecurity case, na only God dey protect us for the country because Bandits don take over all the South Northern finish.
It's because of this mindset our leaders are treating us anyhow because they know that we are used to adapting to any condition or situation they subject us into and we will wait on God to make a way for us where there's no way. I want to let you know that there's no redemption coming to save us in the hands of the wicked people that called themselves out leader, it's only when we are tired of the way our wicked leaders are treating us in this country that will can be able to put an end to all this madness happening in this country.
I agree with you that this will continue happening if the youths don't stand up and fight hard for a good leader. The problem is these illetrate youths that are political thugs to these leaders , they wouldn't be on the same page with you. Rather, they will go against the plan. Another set of people are those that are after selling their votes on election days.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Pages: [1] 2 »  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!