|
Majestic-milf (OP)
|
 |
May 02, 2026, 05:44:59 AM |
|
I greet una for this ogbonge cabal. I just see this one for news and I say make I bring am here make we chook mouth. Although this nah issues wey don dey disturb us since so no be new thing. For the Nigerian economy we don see as prices dey skyrocket and things don dey so costly sotey if you no spend beta money, you no go fit purchase good products and also with how the state of insecurity don rise, not to forget to mention the way the police wey supposed dey ensure the security of the country and state nah dey follow dey oppress the citizens, e be say the youths and elderly ones lazy? Wetin make me ask like this nah be say as everywhere dey hot like this, e come look like say person no dey put in effort or them no dey work at all. Before, when you work, you fit see wetin to use the money do but now, if you no get up to three or four streams of income you no go fit save and this now dey make the country poor the more. The rate at which insecurity don high, person no fit comfortably do business. How una see am, wetin fit be the way forward because if we continue to fold hand nah so one satchet of pure water go increase enter #1k.
|
|
|
|
|
|
Crakryptvest
|
 |
May 02, 2026, 01:48:08 PM |
|
I no go lie I don read wetin you talk over and over gain even if say e long wetin no go I still read sake of say wetin you talk na em dey affect us, we get role to play as citizens of we country but the government na dem get the main matter, make we talk the security side, the gbege no be here, insecurity for we country now na normal thing e come be like sey the government dey on the defensive if people just talk say dem no the try, the matter too much, which wey we want talk and which one we go leave, we dey the talk about how things don bad too much upon sey the government no care about us, dem still increase fuel the more this one na wetin we the suffer on a daily now, protest no the work again for this country i for make we protest, the rate at which food and every oda things dey costly for this country eh, we fit wake hear say our house rent na times 10 of wetin we the pay before, the solution for be preparing our voters card to vote those wey we trust but how that one wan take happen wey dem get army, inec, police and every oda tools wey dem go take rig election, the mater tie rapper.
|
|
|
|
|
|
HajiBagi
|
 |
May 03, 2026, 10:01:33 AM |
|
Waiting I get to tell any citizens of this our country be say work hard, no matter how things be for this our country work hard and never give up because na who give up F up, how many times our leaders go don suffer and we still Dey alive Dey live till today? So I no expect say make anybody panic because na small small the thing take start, from all those our past government to the new ones and e come be like say the new ones Dey very wicked pass the past ones, the reason why i said I no Dey surprise be say we don dey use to this things wey dey happen for the country. Since how many years now wey we don dey complain about how things dey cost everyday and how we see am now? Things still dey get worse everyday and to e come make things difficult for us but no matter how it is make we no give up because we go eat and feed our family.
|
|
|
|
Africolo
Sr. Member
  
Activity: 616
Merit: 433
God danm it 1x2
|
 |
May 03, 2026, 10:20:43 AM |
|
I greet una for this ogbonge cabal. I just see this one for news and I say make I bring am here make we chook mouth. Although this nah issues wey don dey disturb us since so no be new thing. For the Nigerian economy we don see as prices dey skyrocket and things don dey so costly sotey if you no spend beta money, you no go fit purchase good products and also with how the state of insecurity don rise, not to forget to mention the way the police wey supposed dey ensure the security of the country and state nah dey follow dey oppress the citizens, e be say the youths and elderly ones lazy? Wetin make me ask like this nah be say as everywhere dey hot like this, e come look like say person no dey put in effort or them no dey work at all. Before, when you work, you fit see wetin to use the money do but now, if you no get up to three or four streams of income you no go fit save and this now dey make the country poor the more. The rate at which insecurity don high, person no fit comfortably do business. How una see am, wetin fit be the way forward because if we continue to fold hand nah so one satchet of pure water go increase enter #1k.
Inflation in the economy is what is making it look as if people are lazy as their efforts is not showing due to high cost of living and most people barely survive now, house rents has gone up, fuel, electricity bills, prices of gas etc. Whenever fuel price goes up it automatically makes things difficult because everyone deals with fuel directly or indirectly and because business men and marketers buy goods and transport them to their locations and there is fuel increment they quickly increase price in their commodities to meet up with the demands too. I have carefully sat and realized one can't survive the hardship in Nigeria currently without having multiple source of income because if anyone depends on salaries it won't be enough to survive with the way the prices of goods and other things are skyrocketing on daily basis. In all we do we should keep faith alive and keep hustling hoping for a better Nigeria someday.
|
|
|
|
Biirakedee
Jr. Member

Activity: 70
Merit: 4
|
 |
May 03, 2026, 11:36:07 AM |
|
I greet una for this ogbonge cabal. I just see this one for news and I say make I bring am here make we chook mouth. Although this nah issues wey don dey disturb us since so no be new thing. For the Nigerian economy we don see as prices dey skyrocket and things don dey so costly sotey if you no spend beta money, you no go fit purchase good products and also with how the state of insecurity don rise, not to forget to mention the way the police wey supposed dey ensure the security of the country and state nah dey follow dey oppress the citizens, e be say the youths and elderly ones lazy? Wetin make me ask like this nah be say as everywhere dey hot like this, e come look like say person no dey put in effort or them no dey work at all. Before, when you work, you fit see wetin to use the money do but now, if you no get up to three or four streams of income you no go fit save and this now dey make the country poor the more. The rate at which insecurity don high, person no fit comfortably do business. How una see am, wetin fit be the way forward because if we continue to fold hand nah so one satchet of pure water go increase enter #1k.
The truth is a lot of Nigerians are working harder than ever but it’s just that the result doesn’t match the effort so it’s not as if Nigerians are lazy. We all know that hardwork pays but with the rise in prices, unstable income and insecurity, it makes it harder for people to even maintain what they already have not to talk of progressing. When someone shuffles three to four jobs at a time, are u still saying such person is lazy? That’s not laziness but survival mode. The way forward is not just by one simple solution, they’re first need to be better security, more stable policy and a society where even small businesses can grow. At the same time people are already adapting to learning skills, doing multiple jobs but that alone can’t fix the structural problems we are facing. If nothing changes at the top, people will keep struggling no matter how hard they work but also folding our hands completely won’t help solve the problem as well. There as to be a real reform couple with resilience because without this, things will keep getting tougher.
|
|
|
|
|
|
Majestic-milf (OP)
|
 |
May 04, 2026, 06:27:12 AM |
|
You know wetin dey off me for this whole poverty and hardship situation? Nah the fact say our leaders no dey shake body instead nah to dey wake up every morning and set new rules. For the beginning of this year we bin dey hear of imposition of a 10% tax on salary earners so that e go help offset the debt wey the country get and I begin to ask myself say why we go begin pay for wetin we no use. E just look like say we come dey work to pay the government because the money no come be our own again. No Nigerian dey lazy, nah the wicked, greedy nature of our rulers dey spoil our efforts.
|
|
|
|
|
|
Mr Reporter
|
 |
May 04, 2026, 09:37:23 PM |
|
 Not many will agree with this. Some will say Nigerian politics has always been about alliances, negotiations, and timing. Some will argue that power is taken, not built. Others will insist that switching parties is simply strategy. But something has shifted. Quietly at first but now more visibly and if you pay close attention, you will see it clearly. Nigeria is moving from the era of political luck to the era of political structure. The Old Game used to be, Power by Arrangement. For a long time, becoming president in Nigeria did not always require building a political structure from scratch. All it requires is * positioning * alliances * timing * and sometimes, circumstance. Take the case of 1999. General (Rtd) Olusegun Obasanjo did not emerge from years of building a political machine within the party. His emergence was largely shaped by national sentiment after the annulment of June 12 and the need to balance regional grievances. It was not purely a grassroots rise, It was just a political settlement. Then came 2007 where the mantle of power was handed over, not built. When it was time to transition in 2007, the system again revealed its nature. Umaru Musa Yar’adua emerged not as the result of a visible, nationwide political build up, but through internal arrangements within the ruling party. But I can’t say since we aren’t God but when the citizens hate a president already how will he win second round election of 2027 even how far he goes he will not win Nigeria heart again expect he rigged this times election with bribe and corrupt them with money that how far he can go without even looking how the country is on pain. Honestly ever in my life I have never comes across such moments where a politician or a high profile politician has no shame and pity on human life is so sad that we did believe in the worng hands honestly everyone had there hopes high of him..
|
|
|
|
|
Bitcoin.com97
|
 |
May 05, 2026, 07:13:53 AM |
|
Na the one sachet of pure water 1k funny me , but in real essence e no really funny , one bag of pure water that was sold for #50 is now #500, eggs are now sold for #300 each in my area , things just dey worst day by day , I asked myself yesterday will there ever be a better Nigeria again , even with the multiple streams of income, e still easy , the rate of poverty and hardship in this country is much , people dey work hard, inflation everyday e come look like our efforts nah just waste , the worst of it our leaders don’t even care , then just dey pack money dey go , e no really easy for Nigerians oo
|
|
|
|
|
Majestic-milf (OP)
|
 |
May 05, 2026, 01:04:31 PM |

My brother, the thing dey pain me say I dey try tell person say I bin buy eggs #25 each during the time things bin good and the person say I dey exaggerate, like say I dey try tell am say I follow for those people wey dey claim say things bin dey cheap but I actually tell am say such time exist and even though e don be like over 25 years wey things bin dey good for naija, e no still far but with how our government don make things hard, e go come look like say nah far something. Good governance dey important and necessary but as e dey, we no fit even demand from them wetin them don do for us without bad thing happening. See the crucial state of the Police. Instead of them to be the hope of the common man, nah them dey kill person and if them manage see youth wey dey hustle for himself, them go label am as fraudster.
|
|
|
|
|
Berry2d
Sr. Member
  
Activity: 672
Merit: 251
With God all things are possible
|
 |
May 05, 2026, 08:32:57 PM |
|
Na the one sachet of pure water 1k funny me , but in real essence e no really funny , one bag of pure water that was sold for #50 is now #500, eggs are now sold for #300 each in my area , things just dey worst day by day , I asked myself yesterday will there ever be a better Nigeria again , even with the multiple streams of income, e still easy , the rate of poverty and hardship in this country is much , people dey work hard, inflation everyday e come look like our efforts nah just waste , the worst of it our leaders don’t even care , then just dey pack money dey go , e no really easy for Nigerians oo
That better Nigeria we talked about is what i don't think can come back to reality anytime soon because what i see in Nigeria now is difficult for that dream to come to reality. One main reason behind the hardship in Nigeria now is bad governance, not that Nigeria lack the resources to bring a balance economy for Nigeria but because we lack leaders that can help convert the resources to useful product which is why Nigeria is still backward the way it is now. In Nigeria now all our leaders are interested at is stealing and lawful conversion of the public funds to there private once without any sign of regret
|
|
|
|
|
Stable090
|
 |
May 05, 2026, 08:51:56 PM |
|
I greet una for this ogbonge cabal. I just see this one for news and I say make I bring am here make we chook mouth. Although this nah issues wey don dey disturb us since so no be new thing. For the Nigerian economy we don see as prices dey skyrocket and things don dey so costly sotey if you no spend beta money, you no go fit purchase good products and also with how the state of insecurity don rise, not to forget to mention the way the police wey supposed dey ensure the security of the country and state nah dey follow dey oppress the citizens, e be say the youths and elderly ones lazy?
Dis country matter don tire everybody, but choice no Dey, plenty people no just get choice Dey for don commot for dis country, because nothing Dey work for dis country again, politicians just Dey do Wetin dem like, Dey just Dey fight for only their pocket, if Dey don secure d bag, nothing concern them with the masses. U no fit get small money for dis country wey be say u go see better thing buy, if u enter market with big money now, e go Shock u say na just small bag u go carry come back. Small money no fit do anything again, and people wey Dey work under government, their salary no Dey increase. As Tinubu enter power, him increase minimum wages, but e no really get impact because prices of things don skyrocket already. No part of dis country Dey safe again if we Dey talk about security aspect, everywhere wey u go now, u go hear say bandits Dey, we get security personnel’s for dis country but e just be like say dem no get anywhere wey we use, because dem no Dey protect us, na innocent youths dem Dey oppress anyhow.
|
|
|
|
|
Mr Reporter
|
 |
May 05, 2026, 10:16:16 PM |
|
I greet una for this ogbonge cabal. I just see this one for news and I say make I bring am here make we chook mouth. Although this nah issues wey don dey disturb us since so no be new thing. For the Nigerian economy we don see as prices dey skyrocket and things don dey so costly sotey if you no spend beta money, you no go fit purchase good products and also with how the state of insecurity don rise, not to forget to mention the way the police wey supposed dey ensure the security of the country and state nah dey follow dey oppress the citizens, e be say the youths and elderly ones lazy?
Dis country matter don tire everybody, but choice no Dey, plenty people no just get choice Dey for don commot for dis country, because nothing Dey work for dis country again, politicians just Dey do Wetin dem like, Dey just Dey fight for only their pocket, if Dey don secure d bag, nothing concern them with the masses. U no fit get small money for dis country wey be say u go see better thing buy, if u enter market with big money now, e go Shock u say na just small bag u go carry come back. Small money no fit do anything again, and people wey Dey work under government, their salary no Dey increase. As Tinubu enter power, him increase minimum wages, but e no really get impact because prices of things don skyrocket already. No part of dis country Dey safe again if we Dey talk about security aspect, everywhere wey u go now, u go hear say bandits Dey, we get security personnel’s for dis country but e just be like say dem no get anywhere wey we use, because dem no Dey protect us, na innocent youths dem Dey oppress anyhow. This country just need need a very big prayer that just the reality of life like Ehhhh sir people are really going through a lot and all are just caused by the government..like most times I do advice someone that if he had the money he should not claim down he should rush in to get going to outside country because like all this suffering is becoming to unbelievable and unbearable by us like the way the government no even care for us even a little bit nah him Dey pain pass nothing pain me pass the president own ohhh but God is in control and him they see people mind…
|
|
|
|
|
Majestic-milf (OP)
|
 |
May 06, 2026, 09:19:07 AM |
|
This country just need need a very big prayer that just the reality of life like Ehhhh sir people are really going through a lot and all are just caused by the government..like most times I do advice someone that if he had the money he should not claim down he should rush in to get going to outside country because like all this suffering is becoming to unbelievable and unbearable by us like the way the government no even care for us even a little bit nah him Dey pain pass nothing pain me pass the president own ohhh but God is in control and him they see people mind…
Lolz if nah prayer we dey find or need for this country, all this churches wey plenty for here for don solve the matter but e be like say even them dey follow add to the problem we get here. Omo, despite all this talk nah if we as citizens decide to change our selfish and greedy mentality nah then we go see beta if not we fit dey suffer here till Jesus come.
|
|
|
|
|
|
SmartCharpa
|
 |
May 06, 2026, 08:20:38 PM |
|
I greet una for this ogbonge cabal. I just see this one for news and I say make I bring am here make we chook mouth. Although this nah issues wey don dey disturb us since so no be new thing. For the Nigerian economy we don see as prices dey skyrocket and things don dey so costly sotey if you no spend beta money, you no go fit purchase good products and also with how the state of insecurity don rise, not to forget to mention the way the police wey supposed dey ensure the security of the country and state nah dey follow dey oppress the citizens, e be say the youths and elderly ones lazy? Wetin make me ask like this nah be say as everywhere dey hot like this, e come look like say person no dey put in effort or them no dey work at all. Before, when you work, you fit see wetin to use the money do but now, if you no get up to three or four streams of income you no go fit save and this now dey make the country poor the more. The rate at which insecurity don high, person no fit comfortably do business. How una see am, wetin fit be the way forward because if we continue to fold hand nah so one satchet of pure water go increase enter #1k.
My broda, as in the way this our economy be, even you as a hustler some point go dey wey be say you will feel like you are not trying enough at all, because money wey we dey earn no fit solve our daily problems, your problems fit be the 10x of what you are earning, for this country you go first think about stomach before you reason how to look good, and with this current economy an em our government also Dey reason say the youths are very lazy. Honestly, we need to talk the truth, we are the ones that are making it difficult for each other, everybody just they increase the price of their products anyhow, waiting this person dey sell their products will be different from what other people dey sell the same products. Even the sachets water na 50 naira per pieces, and they are still some people who are selling two pieces 50 naira for my side, we go leave this country matter las las.
|
|
|
|
|
|
| R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | | | 4,000+ GAMES███████████████████ ██████████▀▄▀▀▀████ ████████▀▄▀██░░░███ ██████▀▄███▄▀█▄▄▄██ ███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███ ██░░░░░░░░█░░░░░░██ ██▄░░░░░░░█░░░░░▄██ ███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ▀████████ ░░▀██████ ░░░░▀████ ░░░░░░███ ▄░░░░░███ ▀█▄▄▄████ ░░▀▀█████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ░░░▀▀████ ██▄▄▀░███ █░░█▄░░██ ░████▀▀██ █░░█▀░░██ ██▀▀▄░███ ░░░▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ |
| | | | | | .
| | | ▄▄████▄▄ ▀█▀▄▀▀▄▀█▀ ▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄ ▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄ ▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀ ▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀ █░░██████░░█ █░░░░▀▀░░░░█ █▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█ ▄░█████▀▀█████░▄ ▄███████░██░███████▄ ▀▀██████▄▄██████▀▀ ▀▀████████▀▀ | . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀ ███▀▄▀█████████████████▀▄▀ █████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀ ███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀ ████████████░███████▀▄▀ ████████████░██▀▄▄▄▄▀ ████████████░▀▄▀ ████████████▄▀ ███████████▀ | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄ ▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄ ▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄ ███░████░░░░░▀██░████░███ ███░████░█▄░░░░▀░████░███ ███░████░███▄░░░░████░███ ▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀ ▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀ ▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ ▀▀███████▀▀ | | OFFICIAL PARTNERSHIP SOUTHAMPTON FC FAZE CLAN SSC NAPOLI |
|
|
|
|
DYOR+BTC
|
 |
May 06, 2026, 09:36:51 PM |
|
Na the one sachet of pure water 1k funny me , but in real essence e no really funny , one bag of pure water that was sold for #50 is now #500, eggs are now sold for #300 each in my area , things just dey worst day by day , I asked myself yesterday will there ever be a better Nigeria again , even with the multiple streams of income, e still easy , the rate of poverty and hardship in this country is much , people dey work hard, inflation everyday e come look like our efforts nah just waste , the worst of it our leaders don’t even care , then just dey pack money dey go , e no really easy for Nigerians oo
Know body in his or her right senses that will stand to say the high cost of living is good. Before now I know Nigeria's economy was in a good shape that the survival of all citizens was very easy and even gave rooms for visitors to come in butb with the way the country is now i dont think it will be easy for the survival of the poor masses especially now that the cost of living is difficult and same also is applicable to all
|
|
|
|
Bitcoin Maxi
Jr. Member

Activity: 86
Merit: 4
|
 |
May 14, 2026, 04:52:19 AM |
|
The cost of livelihood in our country is really dealing with the living, sometimes I do wonder how the people that do not really have good sources of income and even the aged ones are surviving. Because is not as if we are not working hard oo but the bills and everyday expenses is making it look as if one is not working hard enough meanwhile people are hustling and struggling to make earns meet. The government on the other hand is not helping matters, they don't even care about the poor masses. We truly need a deliverer because this one don pass us. The way our economy nis everyone is up and doing because if you want to be lazy its on you, people no longer give out or dash out their hard earned money to people lazying around , but even with the way people are hard work some how the economy is still very hard. You might work hard and still not see what to save because of bills and how prices of commodities are high.
|
|
|
|
|
Africolo
Sr. Member
  
Activity: 616
Merit: 433
God danm it 1x2
|
 |
May 16, 2026, 07:51:58 AM |

Your last paragraph is just so funny that I can relate very well, " if you decide to be lazy it's on you" and that's literally the truth, as a Youth if you don't want to engage in menial jobs or get a skill you are going to suffer and it's you, the government don't care about it's citizens and it's left for us as Youths to navigate our way out of poverty by learning skills and engaging in Jobs that will be a source of income for us so we can survive the hardship in the economy. The government won't help us by giving us jobs because they just want to be using us for elections and those who doesn't have sense keeps allowing themselves to be used. What is causing the hardship is the rise in cost of fuel and that's the problem we are having as a country if fuel can be refine here without the government exporting it abroad to be refined, it will do us more good because once fuel price reduces the cost of everything virtually reduces too, we should try to have multiple streams of income so we can survive.
|
|
|
|
|
Abdulzuruku01
|
 |
May 17, 2026, 09:36:08 PM |
|
The cost of livelihood in our country is really dealing with the living, sometimes I do wonder how the people that do not really have good sources of income and even the aged ones are surviving. Because is not as if we are not working hard oo but the bills and everyday expenses is making it look as if one is not working hard enough meanwhile people are hustling and struggling to make earns meet. The government on the other hand is not helping matters, they don't even care about the poor masses. We truly need a deliverer because this one don pass us. The way our economy nis everyone is up and doing because if you want to be lazy its on you, people no longer give out or dash out their hard earned money to people lazying around , but even with the way people are hard work some how the economy is still very hard. You might work hard and still not see what to save because of bills and how prices of commodities are high.
The majority of poor masses are already committed to facing the hardship that they are living in, because some of us believe that no matter how hard dey work, dey no go be any changes or even to make dere dreams come true. Na why the weakest people among us dey involve dem selves in illegal acts and become more problem for environment and some dey even leave the country because they think think to stay in this country go continue to make dem poorer. I believe we cannot make all our dreams come true, but at least there should be some changes. We should not give up on our patience and hard work, which may continue to aggravate our situation. We should put effort into making our nation better for us by being involved in doing business and also participating in electing good individuals to govern the country.
|
|
|
|
|
Iamgoat
|
 |
May 18, 2026, 07:43:23 AM |
|
You know wetin dey off me for this whole poverty and hardship situation? Nah the fact say our leaders no dey shake body instead nah to dey wake up every morning and set new rules. For the beginning of this year we bin dey hear of imposition of a 10% tax on salary earners so that e go help offset the debt wey the country get and I begin to ask myself say why we go begin pay for wetin we no use. E just look like say we come dey work to pay the government because the money no come be our own again. No Nigerian dey lazy, nah the wicked, greedy nature of our rulers dey spoil our efforts.
Na Buhari come give Nigerian politicians more power self, them come dey do anyhow the more. If not why will he even mention Nigerian youths are lazy in the first place if no be wickedness and lack of sensitivity. I no wan too talk about person wey don die sha but I no see fools wey reach all these old cargoes we call politicians. Them too wicked abeg and them no dey care about you and me. Their greediness is what is making the country difficult and bringing hardship to us. They are very greedy and selfish and do not care about you and me. Look at how many of them are bringing their children into politics to come and contest for one position or the other and they are now imposing them in a way on us through what Daniel Regha referred to as ‘Rigmaries’, wicked people everywhere but we on the other ones are also fools because we are the enablers who are making it easy for them to do whatever they want and get away with it. We are good at accepting what is less and allowing them of what is more.
|
|
|
|
|
Queen uloma
|
 |
May 18, 2026, 04:10:57 PM |
|
D truth be say no be all Nigerians lazy, na becos of d condition of dis our country Dey make people way Dey work hard no Dey see result again. Many people Dey very hardworking and them Dey work everyday and every night and some even get 2 to 3 job way dem Dey work everyday still d money still small and e no fit cover rent, food and transportation and other necessary things. Inflation and insecurity Dey make life Dey more hard for citizens. business owners Dey fear kidnapping and robbery and investors no Dey show interest to do anything with business owners. things don Dey too hard and citizens self don lose trust for were government Dey. Police people way suppose protect us don join dem too to Dey frustrate our lives. If all this continues d hardship go become worst, so government need to come to our aid and do something.
|
|
|
|
|