|
Crakryptvest (OP)
|
 |
May 03, 2026, 08:07:54 PM |
|
My naija brothers una Good day ooo, I hope say everywhere good, if yes we thank God. Well I done see plenty people dey talk about investing and holding Bitcoin for long-term and how people dey say person no suppose sell till they reach over accumulation but nobody really the talk about wetin dem go use their Bitcoin do after them don reach their over acumulation or if them go sell after that period.
I know say wetin una go use am do if una reach that level na una personal decision but no be bad thing to still share so that people fit advise una on am if e good or not, make we remember say two good heads better pass one.
As for me I still dey new into the system and my focus now na to build my portfolio till I reach my target but when I reach over accumulation stage, I go diversify the money into Business wey go bring daily pay so that I fit expand my discretionary income to use buy more Bitcoin weekly. Wetin una think, eh Sharp abi eh no sharp?
|
|
|
|
|
Fivestar4everMVP
Legendary

Activity: 2982
Merit: 1159
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
 |
May 03, 2026, 08:25:06 PM |
|
First, let me start by asking wetin be over accumulation period kwa, this na the first come I dey come across this type of phrase and I know say na something wey I fit quickly Google search to find out the answer but I just decide to ask here because e no still bad..
While I dey wait for clear answer to the above question, make me self talk wetin I fit use my bitcoin do when eventually i no fit continue to dey buy again possibly because price don too expensive at $1m per bitcoin, wetin I go do na to diversify my investment ooh, that is when price don rise exponentially making me to be in big profit, na to sell some bitcoins and use the money start other businesses wey go dey bring in more money, from this, I fit create inheritance plan in bitcoin for each of them, so they can also continue holding bitcoin each when I am gone.
|
| ..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Sunshine1525
Member

Activity: 97
Merit: 43
Bitcoin shall soon shine... Say it faster, hahaha.

Senior man Sir, eh shock me say you no sabi wetin over accumulation stage mean ooo nah em be say you suppose dey enter JayJuanGee threads make you go refresh your memory these kind thing. Well every investor suppose buy then hold for 4-10 years interval to reach their target/goal, over accumulation na when you done hold for that long come reach your goal and na the right time to sell off some portions. Also, I wan correct you where you say Bitcoin done dey too expensive and you no fit buy again, eh sound funny for your level cause Bitcoin still dey em early stage and eh never even reach $150k talk more of $1m, the price of Bitcoin no hinder you from buying at all cause you fit DCA, abi you wan know wetin be DCA too?
|
|
|
|
|
|
Joy- maker
|
 |
May 03, 2026, 09:03:27 PM |
|
First, let me start by asking wetin be over accumulation period kwa, this na the first come I dey come across this type of phrase and I know say na something wey I fit quickly Google search to find out the answer but I just decide to ask here because e no still bad..
While I dey wait for clear answer to the above question, make me self talk wetin I fit use my bitcoin do when eventually i no fit continue to dey buy again possibly because price don too expensive at $1m per bitcoin, wetin I go do na to diversify my investment ooh, that is when price don rise exponentially making me to be in big profit, na to sell some bitcoins and use the money start other businesses wey go dey bring in more money, from this, I fit create inheritance plan in bitcoin for each of them, so they can also continue holding bitcoin each when I am gone.
E no bad as you ask, beside who dey ask question always no fit loss. Over accumulation period na when you don buy Bitcoin pass the target wey you be plan to buy an, yet you still dey buy an dey go. Person like me, if I don buy bitcoin pass the way wey I been plan to buy an, and the money wey I take buy the Bitcoin na money wey I no go need anytime soon, I go still continue to dey hold my bitcoin, I no go sell an. I go dey even buy dips dey add to the Bitcoin wey I don already dey hold. This one na how me go run my own Bitcoin wey dey my wallet, but anybody fit still do e own Bitcoin the wey e want an no shaking.
|
|
|
|
|
adultcrypto
|
 |
May 03, 2026, 09:24:57 PM |
|
First, let me start by asking wetin be over accumulation period kwa, this na the first come I dey come across this type of phrase and I know say na something wey I fit quickly Google search to find out the answer but I just decide to ask here because e no still bad..
Overaccumulation no hard to know, no let that world confuse you because na wetin you know them dey talk about. Make we put am like this, you give yourself ten years to take buy 10 BTC and this money na something wey you don reason say go dey ok for you when you don retire from service. Luckily for you, plenty money come enter your hand and before that ten years, you come achieve the target and even add like 3 BTC join am. At this stage, you don enter overaccumulation. Person wey no set target no fit achieve the overaccumulation because na the target dey determine how far you don go.
|
|
|
|
|
Churchillvv
|
 |
May 03, 2026, 09:44:08 PM |
|
I’m not sure I will be able to reach over accumulation stage in the nearest future but however if I eventually get there then at the end of the day I will have to put at least a good percentage of my investment money into real estate even before reach the over accumulation stage but then I just see bitcoin as my retirement savings, when I’m getting to retirement all I will be doing is spending it. Nobody is meant yo hold for ever.
|
|
|
|
|
Marykeller
|
 |
May 03, 2026, 10:21:31 PM |
|
Normally, every wise Bitcoin investment wey plans a long term investment for Bitcoin through DCA means go like have the same plans with yours, to use the profits made from their Bitcoin investment to diversifying it for businesses wey d know, wey go fit the bring daily income wey d go fit the use to reinvest for Bitcoin.
As Bitcoin really d so, I no d sure many of us d invest on am through our salaries. It is mainly through the side hustles or businesses wey we have. I don't think we want to stop investing in Bitcoin any time soon, we want to be continued process that the business wey we have go the generate the money so, to invest at any time of the day wey we choose
|
|
|
|
|
Odogwu-Blockchain
|
 |
May 03, 2026, 11:34:38 PM |
|
Make I no sell my Bitcoin but keep an till my children inherit it, e no make sense to me to sell off Bitcoin for a physical business, that's a risky thing to do to your investment. Business is good to do but the capital shouldn't come from your sold Bitcoin. If you get Fiat as capital for your business, that's absolutely fine.
What I can also do for my over accumulated Bitcoin is selling it for building a house, not all though but some quantity that could complete my building project.
|
| Plump.com | │ | ▄█████▄ █████████ █████████ ▀█████▀
▄▄███████████▄▄ █████████████████ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████
| | AFFILIATE LIFETIME COMMISSION | | ▄█████████████▄ ▄█████████████████▄ ▄█████████████████████▄ ▄█████████████████████████▄ ▀█████████████████████████▀ ▀█████████████████████▀ ▀█████████████████▀ ▀█████████████▀ ▀█████████▀ ▀█████▀ ▀█▀
| | VIP CLUB RAKEBACKS & BONUSES | │ | | [ | | ] |
|
|
|
|
Crakryptvest (OP)
|
 |
May 04, 2026, 07:07:04 AM |
|
First, let me start by asking wetin be over accumulation period kwa, this na the first come I dey come across this type of phrase and I know say na something wey I fit quickly Google search to find out the answer but I just decide to ask here because e no still bad..
Baba e no bad to ask question becos pesin wey no ask question for wetin em no grab fit miss road, but the answer wey you nid for your question don already come from people wey don comment below, you go agree with me say as long-term investors we go get target of where we want acumulate reach, once we don hit am reach there, na em be that over accumulation, although I been wan quote only this because na question you thro for the house so me I need talk about am, me I know say na the over acumulation na em confused you somehow but every where good, I know say you don talk here already, I go still like to hear more from you in this matter if you get any other thing to talk based on wetin I talk for the thread.
|
|
|
|
|
|
Emjay24
|
 |
May 04, 2026, 07:45:01 AM |
|
Senior man Sir, eh shock me say you no sabi wetin over accumulation stage mean ooo nah em be say you suppose dey enter JayJuanGee threads make you go refresh your memory these kind thing. Well every investor suppose buy then hold for 4-10 years interval to reach their target/goal, over accumulation na when you done hold for that long come reach your goal and na the right time to sell off some portions.
This no be de meaning of over accumulation. Over accumulation na wen de investor don pass the target quantity wey em wan gather for bitcoin and em no get anything to do with 4 - 10 years. Dat timeframe na for long-term holding and em fit still pass laidat if de investor never get wetin em wan use de funds do and em dey ready to leave am for bitcoin make em value dey increase.
|
|
|
|
Sunshine1525
Member

Activity: 97
Merit: 43
Bitcoin shall soon shine... Say it faster, hahaha.
|
 |
May 04, 2026, 08:28:20 AM |
|
Senior man Sir, eh shock me say you no sabi wetin over accumulation stage mean ooo nah em be say you suppose dey enter JayJuanGee threads make you go refresh your memory these kind thing. Well every investor suppose buy then hold for 4-10 years interval to reach their target/goal, over accumulation na when you done hold for that long come reach your goal and na the right time to sell off some portions.
This no be de meaning of over accumulation. Over accumulation na wen de investor don pass the target quantity wey em wan gather for bitcoin and em no get anything to do with 4 - 10 years. Dat timeframe na for long-term holding and em fit still pass laidat if de investor never get wetin em wan use de funds do and em dey ready to leave am for bitcoin make em value dey increase. That one na reference for how long person fit hold to determine whether them go reach over accumulation or not, people wey understand done already understand and no be wetin supposed bring engagement except say you just wan choke mouth for the talk. You forget where I talk about reaching target/goal, abi you no see that one before you quote me? I no even see any much difference between wetin you explain and when I talk cause we dey talk about similar thngs but in different ways, abi you expect person wey hold below 4-10 years interval to reach over accumulation?
|
|
|
|
|
igebotz
Moderator
Legendary

Activity: 2100
Merit: 2353
BTalk Local Hero Winner 2026
|
 |
May 04, 2026, 09:33:19 AM |
|
My naija brothers una Good day ooo, I hope say everywhere good, if yes we thank God. Well I done see plenty people dey talk about investing and holding Bitcoin for long-term and how people dey say person no suppose sell till they reach over accumulation but nobody really the talk about wetin dem go use their Bitcoin do after them don reach their over acumulation or if them go sell after that period.
I know say wetin una go use am do if una reach that level na una personal decision but no be bad thing to still share so that people fit advise una on am if e good or not, make we remember say two good heads better pass one.
As for me I still dey new into the system and my focus now na to build my portfolio till I reach my target but when I reach over accumulation stage, I go diversify the money into Business wey go bring daily pay so that I fit expand my discretionary income to use buy more Bitcoin weekly. Wetin una think, eh Sharp abi eh no sharp?
The template of greeting the local board before dropping body of the topic is unnecessary tbh. Back to your question; I don't have an accumulative period or target, I'm someone who has been here for a longer time and I made my Bitcoin savings very accessible, you can call it old fashioned but the reason I ever saved anything is to fall back to it whenever life throws stone at me. Just as the popular phrase goes " Na who dey alive dey save money" But mind you; I always make sure I'm in the green zone before removing anything - I barely touch them in a bad bear market unless the price is at least 20% from bought price..
|
|
|
|
|
|
| ..stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
[center][table][tr][td][url=https://stake.com/?c=Igebotz][font=Arial black][size=24pt][glow=#0f212e,2][color=transparent][size=8pt].[/size].[size=9pt][sup][size=16pt][color=#fff]Stake.com[/size][/sup][/size].[size=8pt].[/td] [td][/td][td][/td] [td][size=2pt][tt] [color=#2d4454]▄████████████████████████████████████▄ [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▄████▄[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] [color=#0c79ed]██████████[/color] [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]██████[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████████ ██ ██ ██████████[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▀██▀[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██ ██ ██████ ██ ██ ██[/color] ██[/glow] [color=#ccc]██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████ ██ █████ ███ ██████ ██[/color] ██[/glow][color=#ccc]██▄ ██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]█████ ███ ████ ███
|
|
|
Tongley
Jr. Member

Activity: 86
Merit: 7
|
 |
May 04, 2026, 10:06:50 AM |
|
Every person's goal is different. As you said, you will withdraw your investment and create a business so that you can earn daily income. You can implement this decision but withdrawing the entire amount will never be the right decision. You can withdraw a small amount and enjoy it but withdrawing the entire amount is not right.
I am new to this place but I have made a decision for the future. For example, when I step into retirement, I will not have to depend on anyone else, so that I can spend my life depending on Bitcoin. Although there is no certainty of profit in Bitcoin, the possibility of profit in long-term investment is much higher. I have thought that I will keep some more for the expenses of retirement and leave some for my sons and daughters. But I do not know if I will be able to reach the goal or not, but I will try to stick to this goal as much as possible
|
Dedust.io ✔ ✨║ #GETfreeCHAMBY from BTTcommunity║ ✨ C H A M B Y ✨║ https://t.me/Chamby_Faucet_Bot ║ ✨ ✔ chamby/usdt
|
|
|
|
ruykeri
|
 |
May 04, 2026, 12:11:19 PM |
|
I don't know what your financial situation is but it is not possible to reach the over accumulation stage at this time if you don't DCA Bitcoin with a sufficient amount weekly. And if a person's goal is to buy Bitcoin for the rest of his life, I don't know when he will enjoy life. Over accumulation stage is a state where he can regularly like monthly or part of yearly sell some amount of Bitcoin from his Bitcoin holdings to meet his expenses for the rest of his life. That person will continue even if he doesn't have a job or any business later. But after you reach the over accumulation stage, you will invest in a business in another sector again, and then start buying Bitcoin again with the income from there. How much this fits into reality is your personal matter and decision. But I personally don't think like that. Although I don't know if I will ever reach the over accumulation stage, I do DCA Bitcoin as much as possible for my future financial security.
|
|
|
|
Agbe
Legendary
Online
Activity: 1610
Merit: 1448
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
 |
May 04, 2026, 01:05:49 PM |
|
Everyone e get their plan for di investment. We dey get different projects at hand. In life we get 3 basic things to do. And nai be di, build house or buy house, marry and buy car. So wen di investor don over accumulate and di time for di person to sell him coins e don reach. Him go sell am do those necessary things wey him or she never do before. And wen you don get all those things den na to flex nai don remain. And also keep some for the continues investment. And once di price come down again, I will buy more again. Na so di plan dey ground.
|
| ..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Nathrixxx
Sr. Member
  
Activity: 518
Merit: 265
Bitz.io Best Bitcoin and Crypto Casino
|
 |
May 04, 2026, 01:32:07 PM |
|
One thing about bitcoin is that desperate our overaccumulation plan and intention, we can still sell and get go back to the market to reinvest, because this is a continuous process and we cannot only accumulate for life without selling to buy again, this is why the time always render us the buying and selling season, in which we tend to see the performance of the market in the direction we wanted to either buy or sell after we must have taken our time to hold, so after selling I reinvest back to hold and make more profit in a repeated manner with my bitcoin over accumulation plan.
|
|
|
|
|
Mayor of ogba
|
 |
May 04, 2026, 02:51:18 PM |
|
I don't know the reason why people are investing in bitcoin, so if people who has reached their overaccumulation stage and they have hold their bitcoin for at least four years, they are free to sell their bitcoin if they wish to do so and I won't discourage them not to sell their bitcoin because I don't know if the profit they are about to take from bitcoin will change their lives for good.
As for me I plan holding my bitcoin for 8 years after I reach overaccumulation, and if I hold my bitcoin for 8 years I will sell 50 percent of my holding and use the profit to start up a lucrative business that will be fetching good money while I continue holding the remaining 50 percent for how long it pleases me.
|
| ..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
|
Mate2237
|
 |
May 04, 2026, 03:16:03 PM |
|
My naija brothers una Good day ooo, I hope say everywhere good, if yes we thank God. Well I done see plenty people dey talk about investing and holding Bitcoin for long-term and how people dey say person no suppose sell till they reach over accumulation but nobody really the talk about wetin dem go use their Bitcoin do after them don reach their over acumulation or if them go sell after that period. Snip
I don't think there is actually any thing like over accumulation when it comes to Bitcoin accumulation and investment. Just like no matter how an individual owns money in his bank account, such a person will still be satisfied with what he has so will still be looking for more money. You can talk about yourself been satisfied the amounts of Bitcoins that you have acquired but don't generalize it as over accumulation. Every person that is accumulating Bitcoin has their plans and target when it comes to their Bitcoin accumulation. So calling it over accumulation is out of place and may not reflect the mindset of everyone.
|
|
|
|
Son Of Blockchain (SOB)
Full Member
 
Activity: 532
Merit: 121
Recognized among the best crypto casino options.
|
 |
May 04, 2026, 03:59:23 PM |
|
I don't know the reason why people are investing in bitcoin, so if people who has reached their overaccumulation stage and they have hold their bitcoin for at least four years, they are free to sell their bitcoin if they wish to do so and I won't discourage them not to sell their bitcoin because I don't know if the profit they are about to take from bitcoin will change their lives for good.
As for me I plan holding my bitcoin for 8 years after I reach overaccumulation, and if I hold my bitcoin for 8 years I will sell 50 percent of my holding and use the profit to start up a lucrative business that will be fetching good money while I continue holding the remaining 50 percent for how long it pleases me.
Everyone has their reasons for investing in Bitcoin and would definitely sell off some stash someday which is after they might have reached over accumulation except the person wants to use it as a generationsl store of value but even at that someone in his generation would likely have access to it in future and sell or sell off some, I even has it's own risk like cases where the person dies and no one in his family can access his portfolio. Holding for 8 years is not a bad idea and you should be able to reach your target in two cycles if you can take your accumulation journey seriously and even be over aggressive at some point when it drops lower. I intend holding for longer too but diversify some stash into another investment option like Real Estate when I reach over accumulation.
|
|
|
|
|
Ndabagi01
|
 |
May 04, 2026, 04:13:01 PM |
|
As for me I still dey new into the system and my focus now na to build my portfolio till I reach my target but when I reach over accumulation stage, I go diversify the money into Business wey go bring daily pay so that I fit expand my discretionary income to use buy more Bitcoin weekly. Wetin una think, eh Sharp abi eh no sharp?
Bitcoin no be the only investment wey person plan to get or only hold on to, other investments dey wey person wan get investment in yo dey bring return daily, weekly or monthly unlike Bitcoin wey go take longer time before person go begin reap the fruits. As for me, when my bitcoin reach the target wey I want, I go stop investing into am, so talk of over accumulation no dey and when the targeted price to take profit reach, I go still pack am and wait for another dip to start new investment for Bitcoin. First, let me start by asking wetin be over accumulation period kwa, this na the first come I dey come across this type of phrase and I know say na something wey I fit quickly Google search to find out the answer but I just decide to ask here because e no still bad..
Accumulation itself na to dey gather something and when person don too gather something pass the level wey them suppose gather am reach, the thing don dey turn to over accumulation and e no go make sense for all to keep up with am when dem get other things wey dem dey invest into. So over accumulation for bitcoin na when you don buy bitcoin so tey pass the level wey you suppose buy am reach and you keep buying dey go.
|
|
|
|
|