Donneski
Full Member
 
Online
Activity: 644
Merit: 198
Contact Hhampuz for campaign
|
 |
May 04, 2026, 04:14:54 PM |
|
...but nobody really the talk about wetin dem go use their Bitcoin do after them don reach their over acumulation or if them go sell after that period.
If Michael Saylor who's the co-founder and Chief Executive of MicroStrategy no ever believe say there's anything wet dem dey call over accumulation, Op why do you think say me go ever use that kind word when I dey describe how much of BTC I get? If Saylor' can say and I quote "I’ll be buying the top forever. Every day is a good day to buy Bitcoin." why me wey dey dream of owning as big amount of Bitcoin as possible go begin get plans of what I'll use my accumulated Bitcoin for? For me, my aim to be as aggressive as I can ever be in accumulating as much Bitcoin as possible. No plans of what to use it to do for now as long-term is my goal. Maybe in 10 years to come, I'll have an answer of wether I'll be selling or not.
|
|
|
|
|
Crakryptvest (OP)
|
My naija brothers una Good day ooo, I hope say everywhere good, if yes we thank God. Well I done see plenty people dey talk about investing and holding Bitcoin for long-term and how people dey say person no suppose sell till they reach over accumulation but nobody really the talk about wetin dem go use their Bitcoin do after them don reach their over acumulation or if them go sell after that period. Snip
I don't think there is actually any thing like over accumulation when it comes to Bitcoin accumulation and investment. Just like no matter how an individual owns money in his bank account, such a person will still be satisfied with what he has so will still be looking for more money. You can talk about yourself been satisfied the amounts of Bitcoins that you have acquired but don't generalize it as over accumulation. Every person that is accumulating Bitcoin has their plans and target when it comes to their Bitcoin accumulation. So calling it over accumulation is out of place and may not reflect the mindset of everyone. Hope you know that there's a difference between "when you don't think something is true and when you're sure of what you're saying", you said you don't think overacumulation in regards to Bitcoin truly exist, is it that you aren't conversant with such word in Bitcoin investment or that you're trying to be dramatic, brotherly overacumulation do exist although not an official word but jargon like hodl and so, there have been meaningful comments I have read here so far that kept pointing at what they'll do if they eventually reach that stage so I don't see that part as an argument again, I agree with you that we individually have our Bitcoin investment targets, my question is, once you reach the level of your overacumulation, what will you be doing next? remember I said mine and others are also saying theirs, so I will want to hear from you on that regard.
|
|
|
|
|
Itz-prisigold
Full Member
 
Activity: 224
Merit: 230
One step today is better than none at all.
|
 |
May 04, 2026, 04:54:57 PM |
|
This is a very curious angle since not everybody will actually need his or her Bitcoin when they reaches their accumulation goal. But still I don't think that there should be pressure to sell or diversify at that instant. It can also be reasonable to continue holding, particularly when you still believe in your conviction, and you are not relying on the money.
But, I think the most important thing is to have a clear plan, even though you do not start acting on it immediately. By achieving your target, already put you in a place of strength, but markets and personal circumstances are liable to change at any moment. So therefore it is wise to decide in advance when you may consider taking profit, even diversify or simply leave it untouched.
Personally, I find nothing wrong with continuing your holding, but I would not rely on that alone. Risk can be minimized even with a low degree of diversification. Ultimately, it must be a willful choice, and not merely a habit.
|
|
|
|
Mhizlove
Full Member
 
Activity: 252
Merit: 124
Bitcoin Is For The Risk Takers
|
 |
May 04, 2026, 05:16:24 PM |
|
I’m not sure I will be able to reach over accumulation stage in the nearest future but however if I eventually get there then at the end of the day I will have to put at least a good percentage of my investment money into real estate even before reach the over accumulation stage but then I just see bitcoin as my retirement savings, when I’m getting to retirement all I will be doing is spending it. Nobody is meant yo hold for ever.
Omo wetin you Yan na true talk oo because bitcoin wey yu see so fit serve as long term investment but e go still make better sense if you balance m up with the real asset like house and land because that one you fit see m and also touch too. The reason why I talk like that be say not everything is supposed to be in one place because as you're planning for the future diversification self go help you reduce the risk and bitcoin can be your back up plan while the real estate your stability. At the end of everything the goal is not to hold it forever rather is to use what you've built to enjoy when it's time.
|
|
|
|
|
Churchillvv
|
 |
May 05, 2026, 09:10:58 PM |
|
I’m not sure I will be able to reach over accumulation stage in the nearest future but however if I eventually get there then at the end of the day I will have to put at least a good percentage of my investment money into real estate even before reach the over accumulation stage but then I just see bitcoin as my retirement savings, when I’m getting to retirement all I will be doing is spending it. Nobody is meant yo hold for ever.
Omo wetin you Yan na true talk oo because bitcoin wey yu see so fit serve as long term investment but e go still make better sense if you balance m up with the real asset like house and land because that one you fit see m and also touch too. The reason why I talk like that be say not everything is supposed to be in one place because as you're planning for the future diversification self go help you reduce the risk and bitcoin can be your back up plan while the real estate your stability. At the end of everything the goal is not to hold it forever rather is to use what you've built to enjoy when it's time. I no fit lie for you na, weytin be my gain if I no spend my bitcoin, I go just Dey burn am, trips on trips nothing Dey this life. When you check well na people go later spend am, and go w them spend am no go be the matter again when you no Dey. So you can spend some and keep some as inheritance for people we you live make dem hold am as bank for the next generation.
|
|
|
|
|
Zigabel
|
 |
May 06, 2026, 01:39:55 PM |
|
As for me I still dey new into the system and my focus now na to build my portfolio till I reach my target but when I reach over accumulation stage, I go diversify the money into Business wey go bring daily pay so that I fit expand my discretionary income to use buy more Bitcoin weekly. Wetin una think, eh Sharp abi eh no sharp?
This your idea sharp pass razor, na so e suppose be, d main reason wey be say we dey save money for Bitcoin na say make the money for increase get better value so that we fit use am run another matter, no be to just dey accumulate dey go, we no dey use am catch cruise, na serious money matters e be. Sometimes you fit use am sef run one very good project wey you go always dey remember say na Bitcoin help you achieve because if e just dey your wallet like dat, e never dey useful oh, e get value oh but u never use am so e never do anything for you. Na money wey you don use be your own oh. I know say Bitcoin wey dey wallet na still your own and na you still gwt control over am, and you fit take am anytime u want, but understand say no mata d value wey e don be, as e dey for wallet so, na just figure u dey see, u no fit chop am or use am do anything like dat untill u com withdraw am for use, either convert to our local currency or transfer directly to person wey dey accept am for d thing wey you need, so if you no use am, e no go use em sef, instead wen price go down again, ur profit fo reduce small, so immediately u reach over Accumulation, use your coins do something for yasef.
|
|
|
|
|
|
Bitcoin.com97
|
 |
May 06, 2026, 01:59:29 PM |
|
Although waiting person wan use e Bitcoin money do nah personal decisions, some person fit dey invest to save up for their children for future purposes,some person e fit be their retirement benefits, some people e fit be one particular thing way them wan do in the future, so them come start their investment journey before the time go reach , nah why e dey mostly be 5 to 10years, with such long period of time person go don know waiting e don accumulate, and since the value they increase, person go see the value of e investment, before time go reach self , person fit see waiting e go use am do too .
|
|
|
|
Emmanuel9977
Newbie

Activity: 8
Merit: 0
|
 |
May 07, 2026, 03:20:20 PM |
|
Make I no sell my Bitcoin but keep an till my children inherit it, e no make sense to me to sell off Bitcoin for a physical business, that's a risky thing to do to your investment. Business is good to do but the capital shouldn't come from your sold Bitcoin. If you get Fiat as capital for your business, that's absolutely fine.
What I can also do for my over accumulated Bitcoin is selling it for building a house, not all though but some quantity that could complete my building project.
After accumulating Bitcoin them you sell it, and use it for other project that you have, there is kown need to leave it there when you have allot of project in your hand because there is no need leaving it there , but in other side is personal decision you might decide to leave it there and why in other side, some person can decide to sell it and you it for business or housing project or use it of solving problem is personal okay.
|
|
|
|
|
|
Salahmu
|
 |
May 07, 2026, 04:02:33 PM |
|
My naija brothers una Good day ooo, I hope say everywhere good, if yes we thank God. Well I done see plenty people dey talk about investing and holding Bitcoin for long-term and how people dey say person no suppose sell till they reach over accumulation but nobody really the talk about wetin dem go use their Bitcoin do after them don reach their over acumulation or if them go sell after that period.
I know say wetin una go use am do if una reach that level na una personal decision but no be bad thing to still share so that people fit advise una on am if e good or not, make we remember say two good heads better pass one.
E get one question way you ask us and the way I see am you no suppose ask person say waiting them go use all the money way them done accumulated for Bitcoin do because no be every business way person suppose talk here, e they different when person just want to hear ideas some fit tell am for business and waiting person get for mind because e get waiting plenty people done talk regarding telling everyone waiting you get for plan when you never achieve am yet, because some challenges fit they so e better when you done use your Bitcoin money do waiting you get for mind before you go come they share the success with people. If I done reach were I get for plan na to they sell my bito na I go they do except I no won sell yet.
|
|
|
|
Sammye3
Full Member
 
Activity: 308
Merit: 198
Spinly.io - Next-gen Crypto iGaming Platform
|
 |
May 07, 2026, 06:04:41 PM |
|
Is there really a limit to how much bitcoin could be acquired, or you mean what next to do after reaching your set bitcoin accumulation goal? Well, it depends on your purpose and plan for bitcoin. Before investing in bitcoin, you should have that plan in mind already, whether you intend to invest for a number of years or investing until bitcoin gets to a certain point.
This decision creates certainty and gives direction in bitcoin investment.
|
|
|
|
Youngrebel
Full Member
 
Activity: 518
Merit: 180
Bitcoin hits 888,888 Block
|
 |
May 08, 2026, 01:34:26 PM |
|
E get one question way you ask us and the way I see am you no suppose ask person say waiting them go use all the money way them done accumulated for Bitcoin do because no be every business way person suppose talk here, e they different when person just want to hear ideas some fit tell am for business and waiting person get for mind because e get waiting plenty people done talk regarding telling everyone waiting you get for plan when you never achieve am yet, because some challenges fit they so e better when you done use your Bitcoin money do waiting you get for mind before you go come they share the success with people. If I done reach were I get for plan na to they sell my bito na I go they do except I no won sell yet.
Watin you talk make sense no be everything person suppose dey talk openly especially when e concern money, business play or anything wey go lead to progress tho no be bad thing to share positive discussion with people but we wey don dey nija suppose know how the system be no be every body want your progress. So many of us get the believe say when we never achieve Watin we get for mind e better make we keep am to our self that to cast am give others because challenges fit show up at anytime even before you execute your plan and sometimes too much talk fit lead to distraction and presure. You yarn another valid point when you say person suppose first use the bitcoin money archive Watin e get for mind before e come outside come talk about success because now a day people dey come yarn about plan wey them never execute and at the end of the day when e no go as planned Na mock the next Man go mock you Na why atimes quite progress better pass too much talk talk and announcement.
|
|
|
|
Big Dirams
Full Member
 
Activity: 224
Merit: 133
Bitcoin Casino Est. 2013
|
 |
May 08, 2026, 01:48:19 PM |
|
Is there really a limit to how much bitcoin could be acquired, or you mean what next to do after reaching your set bitcoin accumulation goal? Well, it depends on your purpose and plan for bitcoin. Before investing in bitcoin, you should have that plan in mind already, whether you intend to invest for a number of years or investing until bitcoin gets to a certain point.
This decision creates certainty and gives direction in bitcoin investment.
Well the plans each investors has over bitcoin accumulation quite depends on the investors because it only the investors that know his or her own plans and it only them that knowns their exit point after we have reach our goals or after acquiring them. Many of this investors has their own plans of bitcoin accumulation after reaching their goals many tends to sell off their holdings and make advantage of the years they have accumulated bitcoin while some just have the mindset of seeing how bitcoin later ends up in the future so no exit plans while some are just holding for few years and secure their funds and make use of it. Different holders with different mindset.
|
|
|
|
igebotz
Moderator
Legendary

Activity: 2100
Merit: 2353
BTalk Local Hero Winner 2026
|
 |
May 08, 2026, 03:08:03 PM |
|
Is there really a limit to how much bitcoin could be acquired, or you mean what next to do after reaching your set bitcoin accumulation goal? Well, it depends on your purpose and plan for bitcoin. Before investing in bitcoin, you should have that plan in mind already, whether you intend to invest for a number of years or investing until bitcoin gets to a certain point.
This decision creates certainty and gives direction in bitcoin investment.
You're putting the question back to the OP? He asked your opinion on what you would do after you get to your Bitcoin accumulative target - no body goes into an investment without a short or long term target in mind.
|
|
|
|
|
|
| ..stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
[center][table][tr][td][url=https://stake.com/?c=Igebotz][font=Arial black][size=24pt][glow=#0f212e,2][color=transparent][size=8pt].[/size].[size=9pt][sup][size=16pt][color=#fff]Stake.com[/size][/sup][/size].[size=8pt].[/td] [td][/td][td][/td] [td][size=2pt][tt] [color=#2d4454]▄████████████████████████████████████▄ [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▄████▄[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] [color=#0c79ed]██████████[/color] [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]██████[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████████ ██ ██ ██████████[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▀██▀[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██ ██ ██████ ██ ██ ██[/color] ██[/glow] [color=#ccc]██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████ ██ █████ ███ ██████ ██[/color] ██[/glow][color=#ccc]██▄ ██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]█████ ███ ████ ███
|
|
|
|
Cryptomultiplier
|
 |
May 08, 2026, 03:29:03 PM |
|
My naija brothers una Good day ooo, I hope say everywhere good, if yes we thank God. Well I done see plenty people dey talk about investing and holding Bitcoin for long-term and how people dey say person no suppose sell till they reach over accumulation but nobody really the talk about wetin dem go use their Bitcoin do after them don reach their over acumulation or if them go sell after that period.
I know say wetin una go use am do if una reach that level na una personal decision but no be bad thing to still share so that people fit advise una on am if e good or not, make we remember say two good heads better pass one.
E get one question way you ask us and the way I see am you no suppose ask person say waiting them go use all the money way them done accumulated for Bitcoin do because no be every business way person suppose talk here, e they different when person just want to hear ideas some fit tell am for business and waiting person get for mind because e get waiting plenty people done talk regarding telling everyone waiting you get for plan when you never achieve am yet, because some challenges fit they so e better when you done use your Bitcoin money do waiting you get for mind before you go come they share the success with people. If I done reach were I get for plan na to they sell my bito na I go they do except I no won sell yet. E good to keep watin you go do with your Bitcoin investment when e don mature enough for your mind, so that e no go be say person discourage you or make your plans dey stupid to continue with. Besides that, I think say e dey good make we as members for this forum share all the good ideas wey dey possible to diversify into after person don sell or liquidate all em Bitcoin investment wey dey accumulated for a long time, so as those wey no get idea go fit get and those wey don get idea already, go know if their idea good or bad to continue with. E no be like say person fit steal person idea, na how to execute the idea be the main Koko, because so many things dey involved from how to secure the wallet to how to withdraw from am, because na we be the personal bank and the security wey dey on ground to ensure our safety and success of our Bitcoin investment portfolio.
|
| EARNBET | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ███████▄▄███████████ ████▄██████████████████ ██▄▀▀███████████████▀▀███ █▄████████████████████████ ▄▄████████▀▀▀▀▀████████▄▄██ ███████████████████████████ █████████▌████▀████████████ ███████████████████████████ ▀▀███████▄▄▄▄▄█████████▀▀██ █▀█████████████████████▀██ ██▀▄▄███████████████▄▄███ ████▀██████████████████ ███████▀▀███████████ | | ████████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████████ | █████████
▄▄▄ ▄▄▄███████▐███▌███████▄▄▄ █████████████████████████ ▀████▄▄▄███████▄▄▄████▀ █████████████████████ ▐███████████████████▌ ███████████████████ ███████████████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████ | ████████ King of The Castle $200,000 in prizes
████████ | ████████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████████ | █████████ 62.5% ████████ | █████████ RAKEBACK BONUS
█████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
[/c
|
|
|
|
Showlove01
|
My naija brothers una Good day ooo, I hope say everywhere good, if yes we thank God. Well I done see plenty people dey talk about investing and holding Bitcoin for long-term and how people dey say person no suppose sell till they reach over accumulation but nobody really the talk about wetin dem go use their Bitcoin do after them don reach their over acumulation or if them go sell after that period.
I know say wetin una go use am do if una reach that level na una personal decision but no be bad thing to still share so that people fit advise una on am if e good or not, make we remember say two good heads better pass one.
As for me I still dey new into the system and my focus now na to build my portfolio till I reach my target but when I reach over accumulation stage, I go diversify the money into Business wey go bring daily pay so that I fit expand my discretionary income to use buy more Bitcoin weekly. Wetin una think, eh Sharp abi eh no sharp?
Honestly, some people never know waiting dem go use their Bitcoin do after they don reach over accumulation stage and again we no know waiting future holds for us, we fit plan to use our Bitcoin do something make future still twart am this one self dey. But I believe the most important thing na to first hold for long term and get to over accumulation stage and if eventually we reach that height something to use our Bitcoin investment do go surely surface out. For me I wan just dey save for Bitcoin for the main time if the price surge and I get something necessary to acquire I will sell off if I don't have money with me to acquire the thing. We should try use our Bitcoin investment for something meaningful.
|
|
|
|
|
PremiumcryptoHub
|
 |
May 08, 2026, 03:48:36 PM |
|
Senior man Sir, eh shock me say you no sabi wetin over accumulation stage mean ooo nah em be say you suppose dey enter JayJuanGee threads make you go refresh your memory these kind thing. Well every investor suppose buy then hold for 4-10 years interval to reach their target/goal, over accumulation na when you done hold for that long come reach your goal and na the right time to sell off some portions.
Also, I wan correct you where you say Bitcoin done dey too expensive and you no fit buy again, eh sound funny for your level cause Bitcoin still dey em early stage and eh never even reach $150k talk more of $1m, the price of Bitcoin no hinder you from buying at all cause you fit DCA, abi you wan know wetin be DCA too?
Without setting a goal, one may not reach the over accumulation period in Bitcoin investment because as far as I know, if an investor does not apply a specific goal to his investment, his appetite for investment may not be satisfied. So when an investor sets a goal and accumulates Bitcoin and exceeds that goal and accumulates more Bitcoin than necessary, then we can call it over accumulation. Actually, the OP wanted to know what an investor does with his Bitcoin when he accumulates more Bitcoin than necessary or whether he will sell it at all, I think it is up to those investors because many believe in this BTC as a future currency and store it as a hedge against the depreciation of the Naira.
|
|
|
|
|
Y3shot
|
 |
May 08, 2026, 03:50:45 PM |
|
If a Bitcoin investor is able to invest Bitcoin and accumulate a good amount of Bitcoin and hold for the long term, and the investor is willing to take profit from the investment that they have been holding, it is expected that the profit from Bitcoin should be spent on things that will also bring value.
It doesn't make any sense to take your time and hold Bitcoin for a long time and, when one is ready to take profit, to spend the money on things that are total liabilities. The reason why Bitcoin is a good investment is that the profit in Bitcoin is not slow compared to other physical assets. The reason for taking profit in Bitcoin investing is to diversify, and anything different from this may not be a good financial decision.
|
BlocksRace | ████ ██
██ ████ | BET ON THE ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ BITCOIN MININGIIIIRACE | | | | | | 3.15 6.20 7.50 | ████ ██
██ ████ | | | | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████████████████████████████████████████████████████████████████ PLAY FREE NOW ████████████████████████████████████████████████████████████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
|
|
|
Agathamay
Full Member
 
Activity: 322
Merit: 130
Bitz.io Best Bitcoin and Crypto Casino
|
 |
May 08, 2026, 09:27:33 PM |
|
My naija brothers una Good day ooo, I hope say everywhere good, if yes we thank God. Well I done see plenty people dey talk about investing and holding Bitcoin for long-term and how people dey say person no suppose sell till they reach over accumulation but nobody really the talk about wetin dem go use their Bitcoin do after them don reach their over acumulation or if them go sell after that period.
I know say wetin una go use am do if una reach that level na una personal decision but no be bad thing to still share so that people fit advise una on am if e good or not, make we remember say two good heads better pass one.
As for me I still dey new into the system and my focus now na to build my portfolio till I reach my target but when I reach over accumulation stage, I go diversify the money into Business wey go bring daily pay so that I fit expand my discretionary income to use buy more Bitcoin weekly. Wetin una think, eh Sharp abi eh no sharp?
the truth be say, this your post dey make am seem like say, e get any fixed price bitcoin suppose reach wey everybody suppose sell but i shall know say no be wetin you mean and to answer you directly, i believe say the choice of selling depends on the goals and expectations of the holder and e get some other persons wey no dey hold these coins or themselves but rather for their children and family in-case they are no more and there are those who are saving strictly for their retirement and there are those who are just holding for several other reasons and what i am driving at is that, the choice of selling is solely determined by the holder same as what they would do with the proceeds from selling.
|
|
|
|
|
Achalugo BTC
|
 |
May 09, 2026, 01:54:15 PM |
|
Honestly, some people never know waiting dem go use their Bitcoin do after they don reach over accumulation stage and again we no know waiting future holds for us, we fit plan to use our Bitcoin do something make future still twart am this one self dey. But I believe the most important thing na to first hold for long term and get to over accumulation stage and if eventually we reach that height something to use our Bitcoin investment do go surely surface out. For me I wan just dey save for Bitcoin for the main time if the price surge and I get something necessary to acquire I will sell off if I don't have money with me to acquire the thing. We should try use our Bitcoin investment for something meaningful.
Na true you talk but e still get something wey we plan to use our BTC do, because that thing go fit actually be your source of motivation, when you remember am, you fit feel motivted to continue even when you feel like say make you give up eventually. For some, e fit be say their plan na to use the money take buy their dream house, some fit be to use establish a multi million firm or company, and others fit be say na wetin them wan just use attain financial freedom for life, but either ways, e good to identify wetin your plan be in time.
|
|
|
|
|
Salahmu
|
 |
May 09, 2026, 02:51:28 PM |
|
E get one question way you ask us and the way I see am you no suppose ask person say waiting them go use all the money way them done accumulated for Bitcoin do because no be every business way person suppose talk here, e they different when person just want to hear ideas some fit tell am for business and waiting person get for mind because e get waiting plenty people done talk regarding telling everyone waiting you get for plan when you never achieve am yet, because some challenges fit they so e better when you done use your Bitcoin money do waiting you get for mind before you go come they share the success with people. If I done reach were I get for plan na to they sell my bito na I go they do except I no won sell yet.
E good to keep watin you go do with your Bitcoin investment when e don mature enough for your mind, so that e no go be say person discourage you or make your plans dey stupid to continue with. Besides that, I think say e dey good make we as members for this forum share all the good ideas wey dey possible to diversify into after person don sell or liquidate all em Bitcoin investment wey dey accumulated for a long time, so as those wey no get idea go fit get and those wey don get idea already, go know if their idea good or bad to continue with. E no be like say person fit steal person idea, na how to execute the idea be the main Koko, That one they na, them they actually steal ideas but e no mean say the person way get the idea no go fit use am for the investment way them won do, especially if na business because even if the person done first you start am but you go still they profitable they way you supposed they because people they always get the same similar business for market and they have no challenges so actually as I no they like talk waiting I won use my Bitcoin funds do no mean say na because of people way go use the idea way I suffer to get. Waiting you even talk na true because person fit even give you idea and you still not able to make good out of it.
|
|
|
|
|