GiftBtca (OP)
Newbie

Activity: 8
Merit: 0
|
 |
May 13, 2026, 10:53:14 PM |
|
I greet you all my fellow Nigerians, e sweet me as I see say this board dey here, I don already dey feel at home.
I no go begin play my life story here because this place no be that kin place for that thing, and every one has their own story.
I no go too go far, I go dey honest, and brief.
I just dey start my Bitcoin Waka, I am overwhelmed, confused but ready to learn, I no know any other place to express myself for now than here.
|
|
|
|
|
Sally9256
Jr. Member

Activity: 73
Merit: 2
|
 |
Today at 06:03:01 AM |
|
Welcome sir/ma E no bad as you start express yourself here. My advice for you na to first focus on wetin you wan learn because here na discussion forum and if you no learn to Sabi e go dey hard for you to engage in discussions and express yourself properly. As you dey start this waka no forget to learn about the rules first so you no go break any rules on your way. Just ask questions if you dey find anything hard and gradually you go begin grab am.
|
|
|
|
|
|
cocadalcan
|
 |
Today at 06:31:15 AM |
|
I greet you all my fellow Nigerians, e sweet me as I see say this board dey here, I don already dey feel at home.
I no go begin play my life story here because this place no be that kin place for that thing, and every one has their own story.
I no go too go far, I go dey honest, and brief.
I just dey start my Bitcoin Waka, I am overwhelmed, confused but ready to learn, I no know any other place to express myself for now than here.
First of all, welcome to the Nigerian community. An important lesson for new members is to wander everywhere to learn. Read and read for knowledge. The habit of reading more than giving opinions in the initial stage will make you a knowledgeable person about the forum. Learn about Bitcoin and try to make yourself an experienced investor. In addition to analyzing the Bitcoin market, if you have any questions about Bitcoin and investing, feel free to ask. If you have any questions about unknown topics, everyone from the legendary members to the lower levels are always awake to give you the right advice. Learn Bitcoin and accumulate through discretionary income because increasing Bitcoin holdings while learning is a great investment strategy.
|
|
|
|
|
|
Barikui1
|
 |
Today at 06:38:08 AM |
|
I greet you all my fellow Nigerians, e sweet me as I see say this board dey here, I don already dey feel at home.
I no go begin play my life story here because this place no be that kin place for that thing, and every one has their own story.
I no go too go far, I go dey honest, and brief.
I just dey start my Bitcoin Waka, I am overwhelmed, confused but ready to learn, I no know any other place to express myself for now than here.
Welcome to the Nigerian local board, at first when I saw this thread, I initially thought that you wanted to talk about Bitcoin and how to accumulate from scratch, but I was wrong because the title of the thread is not in line with what you are saying in it, so I think I should drop this link to you, since it's going to be of help to you as a newbie, if you can diligently go through it. https://bitcointalk.org/index.php?topic=5462934.0 welcome to the forum once again.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Tetu100
Full Member
 
Activity: 280
Merit: 115
Consistence keeps you more relevant in life.
|
 |
Today at 07:23:39 AM |
|
I greet you all my fellow Nigerians, e sweet me as I see say this board dey here, I don already dey feel at home.
I no go begin play my life story here because this place no be that kin place for that thing, and every one has their own story.
I no go too go far, I go dey honest, and brief.
I just dey start my Bitcoin Waka, I am overwhelmed, confused but ready to learn, I no know any other place to express myself for now than here.
welcome on board bro, this a place that welcome every new members with whole hearted. We are all one Naija, we share things in common without any form of discrimination, feel free to ask whenever you are in doubt. But one advice I will give to you that will see you far in your investment journey and your years of stay in forum. Don't be in haste to achieve greatness, take things step by step because it is very important, don't use artificial intelligence to aid your posting because it prohibited and can attract a red trust. Here are link that can guard your steps: https://bitcointalk.org/index.php?topic=5430885.0
|
|
|
|
GiftBtca (OP)
Newbie

Activity: 8
Merit: 0
|
 |
Today at 08:01:01 AM |
|
Welcome sir/ma E no bad as you start express yourself here. My advice for you na to first focus on wetin you wan learn because here na discussion forum and if you no learn to Sabi e go dey hard for you to engage in discussions and express yourself properly. As you dey start this waka no forget to learn about the rules first so you no go break any rules on your way. Just ask questions if you dey find anything hard and gradually you go begin grab am.
Good morning Sir/Ma Thank you for the advice wey you give me, I go make sure to follow your advice, and stick to the rules so that I go grow wella for this forum.
|
|
|
|
|
|
Cryptomultiplier
|
 |
Today at 08:09:05 AM |
|
I greet you all my fellow Nigerians, e sweet me as I see say this board dey here, I don already dey feel at home.
I no go begin play my life story here because this place no be that kin place for that thing, and every one has their own story.
I no go too go far, I go dey honest, and brief.
I just dey start my Bitcoin Waka, I am overwhelmed, confused but ready to learn, I no know any other place to express myself for now than here.
You are welcome here, as you decide to start your bitcoin investment journey. The road no go easy but many of us start like you and we don get better experience wey make us dey solid and very confident in anything wey you go learn this forum. This na very good place to understand and learn the basics of Bitcoin investment so as you no go make costly mistakes in the future. Just dey bold and ask meaningful questions and everyone here with the right knowledge go do their best to put you through. Good luck and remember to Do your own research!
|
| EARNBET | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ███████▄▄███████████ ████▄██████████████████ ██▄▀▀███████████████▀▀███ █▄████████████████████████ ▄▄████████▀▀▀▀▀████████▄▄██ ███████████████████████████ █████████▌████▀████████████ ███████████████████████████ ▀▀███████▄▄▄▄▄█████████▀▀██ █▀█████████████████████▀██ ██▀▄▄███████████████▄▄███ ████▀██████████████████ ███████▀▀███████████ | | ████████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████████ | █████████
▄▄▄ ▄▄▄███████▐███▌███████▄▄▄ █████████████████████████ ▀████▄▄▄███████▄▄▄████▀ █████████████████████ ▐███████████████████▌ ███████████████████ ███████████████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████ | ████████ King of The Castle $200,000 in prizes
████████ | ████████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████████ | █████████ 62.5% ████████ | █████████ RAKEBACK BONUS
█████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
[/c
|
|
|
|
Olatundespo
|
 |
Today at 08:13:20 AM |
|
Greetings and welcome to the Naija Local Board. A new member in the forum is like a budding leaf with a lot of potential. Gradually, that member will contribute a lot to the Bitcoin forum. He will share his own experience and knowledge in the forum and ask any questions he may have. The important thing for newbies is to spend more time in the forum to learn. The Bitcoin forum is a great place to learn about everything, especially about Bitcoin and Bitcoin investment. Learn about the basic rules of the forum here: https://bitcointalk.org/index.php?topic=1689727.msg16958010#msg16958010To learn about Bitcoin visit here: https://bitcointalk.org/index.php?topic=1629118.msg16384190#msg16384190To learn and discuss Bitcoin investment visit here: https://bitcointalk.org/index.php?board=57.0If you want to know more about anything create topic and ask.
|
|
██ ██ ██████ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ██████ ██ ██ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ██████████████ THE #1 SOLANA CASINO
██████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | [ [ | 5,000+ GAMES INSTANT WITHDRAWALS | ][ ][ | HUGE REWARDS VIP PROGRAM | ] ] | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████████████████████████████████████████████████ PLAY NOW ████████████████████████████████████████████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
|
|
|
GiftBtca (OP)
Newbie

Activity: 8
Merit: 0
|
 |
Today at 08:33:28 AM |
|
I greet you all my fellow Nigerians, e sweet me as I see say this board dey here, I don already dey feel at home.
I no go begin play my life story here because this place no be that kin place for that thing, and every one has their own story.
I no go too go far, I go dey honest, and brief.
I just dey start my Bitcoin Waka, I am overwhelmed, confused but ready to learn, I no know any other place to express myself for now than here.
First of all, welcome to the Nigerian community. An important lesson for new members is to wander everywhere to learn. Read and read for knowledge. The habit of reading more than giving opinions in the initial stage will make you a knowledgeable person about the forum. Learn about Bitcoin and try to make yourself an experienced investor. In addition to analyzing the Bitcoin market, if you have any questions about Bitcoin and investing, feel free to ask. If you have any questions about unknown topics, everyone from the legendary members to the lower levels are always awake to give you the right advice. Learn Bitcoin and accumulate through discretionary income because increasing Bitcoin holdings while learning is a great investment strategy. Yeah! Thanks a lot for your advice and encouragement. I appreciate it.
|
|
|
|
|
Grace333
Full Member
 
Activity: 728
Merit: 218
Contributing to Bitcoin Network
|
 |
Today at 09:46:36 AM |
|
Welcome to the forum of bitcointalk. I can assure you that you are in the right place at the right time. This forum will actually help you to kick start you bitcoin journey and also help you stay focused with the goal as you meet with other passionate and inspiring persons who share thesame gaol as you. It's good that you've made your points clear that you are ready to learn, well you can kick start the learning process by asking the right questions as pataining to your increase in knowledge concerning bitcoin. However there are also rules here that you ought to follow and not trigger anyone negatively. Once again you're welcome and I wish you the best.
|
|
|
|
GiftBtca (OP)
Newbie

Activity: 8
Merit: 0
|
 |
Today at 01:19:26 PM |
|
Thanks for believing in me and directing me to the places you where I can get to learn more. You're appreciated!
|
|
|
|
|
NewRevelation
Member

Activity: 238
Merit: 79
|
 |
Today at 05:10:05 PM |
|
I greet you all my fellow Nigerians, e sweet me as I see say this board dey here, I don already dey feel at home.
I no go begin play my life story here because this place no be that kin place for that thing, and every one has their own story.
I no go too go far, I go dey honest, and brief.
I just dey start my Bitcoin Waka, I am overwhelmed, confused but ready to learn, I no know any other place to express myself for now than here.
The forum is a place of great knowledge, and am sure that enough knowledge is here. Off course, we must always start from scratch, building from ground gives you the needed balance and strength to grow overtime. Bitcoin investment is volatile and we can't rush into it without proper planning and using the right funds. If we can figure out our discretionary income, then we can begin our investment from scratch. While building too, we must ensure to build our emergency funds plus other back up funds that will help you sustain your investment and hold for longer time. So, what matters is getting started while finding out the best way to balance your income allocation and management
|
|
|
|
|
|