Bitcoin Forum
June 03, 2026, 11:03:27 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 31.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Did you think Africa could lead the next Bitcoin Wave  (Read 171 times)
Jaycoinz
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1064
Merit: 502


God is All


View Profile WWW
Today at 01:04:08 PM
 #21

How many Africa countries don create Bitcoin reserve. All these na the questions wey you go ask yourself because na government involvement go make the citizens get more confidence on Bitcoin and adopt am. But when government no show any interest some people wey na only wetin government dey part of them see as legit, those people sef fo fit investing in Bitcoin but for now such people no go try am at all because them still no get the confidence in Bitcoin but our youths dey try Sha for the crypto space.

Anything concerning Bitcoin and African government no really strong like that because compared to other government we go fit say Dem no dey try at all because now even some countries wey been dey against Bitcoin for abroad sef don dey get close and building their country asset on Bitcoin by getting a Bitcoin reserves and trust me as you talk am if any of these countries take the bold step and make this move then for sure they will big player that will get involved in it too.

 
█▄
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!