Even 5-6 months ago, the price of Bitcoin was $123,000 or a little more, which is the highest price in history, but now it has dropped to about $70,000. So I think now is the opportunity because its price increases significantly in the long term.
True true, anybodi wey dey invest now dey buy in at a discount but a lot of people go still dey fear to go in. Some go dey reason sey e dey high still, make dem wait small for am to com down to like $30k. Na dis same mindset and delay make many people miss out d last time wen price dipped.
The only thing wey you go do na to start to dey invest your own too because time nor dey wait for anything or person before you start,
Make d persin we dey invest sha realize sey na small small ROI dey now for Bitcoin, except d investment dey very huge. Odawise, na to calm down find betta altcoins chook head inside.