Bitcoin Forum
September 27, 2026, 09:31:02 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 31.1 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 2 3 4 [5]  All
  Print  
Author Topic: People Are Now Entering Bitcoin for Quick Profits Instead of Financial Freedom.  (Read 869 times)
Anayochukwu
Full Member
***
Offline

Activity: 616
Merit: 193

View Profile
July 16, 2026, 02:04:17 PM
Merited by Mr_Brilliant$ (1)
 #81

This thing wey you talk like this na true, I don notice this same thing for social media too and e dey make me laugh because they just dey see Bitcoin investments as the new trend where people dey cash out steady as most Bitcoin investors dey pose for social media like say Dem don make am for life and giving out the wrong information about Bitcoin investments to newbies , and these newbies instead of them to do one or two research Dem go just dey invest blindly without having any idea of how it works and how they are supposed to hold on to their investment during the dip. Jjc just full everywhere and wrong information about Bitcoin also full everywhere for social media too and I come understand say na greed dey push some of these newbies from knowing the truth about Bitcoin.
Perfectbaby
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1148
Merit: 648

Spinly.io - Next-gen Crypto iGaming Platform

View Profile WWW
July 16, 2026, 02:50:11 PM
 #82

This thing wey you talk like this na true, I don notice this same thing for social media too and e dey make me laugh because they just dey see Bitcoin investments as the new trend where people dey cash out steady as most Bitcoin investors dey pose for social media like say Dem don make am for life and giving out the wrong information about Bitcoin investments to newbies , and these newbies instead of them to do one or two research Dem go just dey invest blindly without having any idea of how it works and how they are supposed to hold on to their investment during the dip. Jjc just full everywhere and wrong information about Bitcoin also full everywhere for social media too and I come understand say na greed dey push some of these newbies from knowing the truth about Bitcoin.
But why on earth would someone follow what is on social media to start making their investment without having the in-depth knowledge regarding to what they are going into as investment.
Of course, it is actually good to invest but at least key knowledge is always better before jumping into doing what they don’t know how it works for any reason. Those who also picked information through socials are also doing wrong because they don’t know how it works and they sees someone talks about it then they are automatically triggered.

░▄████████████▀▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄██
████████████░█▀
████░▄▄▄███████▄
████▄▄▄▄▄▄▄▄░▄██
▀▀▀▀▀▀▀▀████░███
████████████░███
████████████░█▀

░▄████████████▀▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄██
████████████░███
████████████░███
████████████░███
████▄▄▄▄████░██▀
████▀▀▀▀▀▀▀▀░▀
████░█▀

░▄████████████▀▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄██
████████████░█▀
█████████░▄▄▄
█████████░███
░▄░██████░██▀██▄
▀▀░██████░▀██▄██
████████████░█▀

░▄███████▀░▄██▀▄
▀▀▀▀▀▀▀▀██▀▀▀▄██
████████████░███
████████████░███
██░▄░███████░███
██░█░███████░███
████████████░███
████████████░█▀

░▄██████▀▄
▀▀▀▀▀▀▀▄██
██████░███
██████░███
██████░███
██████░███████▀▄
██████░▀▀▀▀▀▀▄██
████████████░█▀

░▄████▀██▄█████▀▄
▀▀▀▀▀███▀▀▀▀▀▀▄██
█████████████░███
█████░█░█████░███
█████░▀░█████░███
█████████████░█▀
██████████░▄▄▄
██████████░█▀
 
.....  Next−Gen Crypto iGaming  .....
| 
     Play now      
NewRevelation
Full Member
***
Offline

Activity: 364
Merit: 155

Campaign manager? Hhampuz all the way..

View Profile
July 16, 2026, 07:23:49 PM
 #83

This thing wey you talk like this na true, I don notice this same thing for social media too and e dey make me laugh because they just dey see Bitcoin investments as the new trend where people dey cash out steady as most Bitcoin investors dey pose for social media like say Dem don make am for life and giving out the wrong information about Bitcoin investments to newbies , and these newbies instead of them to do one or two research Dem go just dey invest blindly without having any idea of how it works and how they are supposed to hold on to their investment during the dip. Jjc just full everywhere and wrong information about Bitcoin also full everywhere for social media too and I come understand say na greed dey push some of these newbies from knowing the truth about Bitcoin.
But why on earth would someone follow what is on social media to start making their investment without having the in-depth knowledge regarding to what they are going into as investment.
Of course, it is actually good to invest but at least key knowledge is always better before jumping into doing what they don’t know how it works for any reason. Those who also picked information through socials are also doing wrong because they don’t know how it works and they sees someone talks about it then they are automatically triggered.

Anybody wey no check well, no information or even small knowledge come go buy Bitcoin because say small money or big money dey in hand go suffer am by in self na. Na so dis life just be. Anything wey person do, e just dey important say in go get small knowledge first before in go start. But if busy body carry them start, and them no check properly, den anything wey come out, them go hear am. Dat time now, Dem go come online come dey shout, lament and cry, come dey label Bitcoin bad, but all na there fault. It's always best to check before involving

Nasdel4
Member
**
Offline

Activity: 111
Merit: 14

View Profile
September 26, 2026, 07:22:01 PM
 #84

Na common for people to always panic sell when price drop small or below 80% of wetin the buy am initially forgetting say e go rise again. E don be say people this days dey buy bitcoin for quick profit instead of holding. Some even believe say once them buy bitcoin their life go change overnight but this idea dey absolutely wrong because only people wey leave their bitcoin for long-term government actually see a substantial difference which will be profit.
Pages: « 1 2 3 4 [5]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!