The question be say, e go advisable for someone wey him income no dey stable make he do DCA?
As e be so, e be like say we dey copy wetin other countries dey do, and those countries stable pass us. Most families there get disposable income. But for Nigeria side, e red.
I dey feel say most people wey dey talk about DCA na people wey their lives don settle one kind, abi I lie?
If you dey get the mentality say Bitcoin investment na for people wey don get stable income, then don't be surprised, you won't be able to invest in Bitcoin any day. Because when we talk about people investing via using the Dollar Cost Averaging method, it simply doesn't mean you have to be making huge money before you can venture into investing in Bitcoin in that manner. Because no amount is too small, as long as you remain consistent with your investment. And if you are very broke and not financially bouyant enough, you can choose to either invest yours every 2 months or 3 months. Rather than monthly.