Bitcoin Forum
June 24, 2026, 10:56:17 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 31.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: I noticed am say we no qualify for the World Cup  (Read 42 times)
Pikiboy (OP)
Full Member
***
Offline

Activity: 161
Merit: 106

View Profile
June 23, 2026, 04:00:08 PM
Merited by Tungbulu (2)
 #1

This one na one thing I know say dey affect we country, tru tru say e no surprise me anymore say we qualify based on say the required turnover we no.
But that one no be the main issue why I raised this topic.
Wetin make me come with this be say, I wan know weda if for say we bin qualify for the World Cup you think say we for succeed? I know say many things dey involved and as we get players na so other countries get players too but as I Dey think something for likely happen as we country dey always try their best to make sure say them reach semifinals. Wetin una yan for this matias?
Donneski
Full Member
***
Offline

Activity: 686
Merit: 216

Contact Hhampuz for campaign

View Profile
June 23, 2026, 04:32:22 PM
 #2

Firstly, I wan ask wether e dey okay for our people to discuss football or sports matter for here? Na my first time we'd I see sports related topic for our local board be this.

Now to your question OP, our current Super Eagles squad is one of the top three best teams in Africa and in terms of quality of players, I think na we be number. If we been qualify with this current coach wey dey manage the team, Nigeria for do very well for the tournament. But wetin I no dey sure of is we for progress past the quarter finals.

Pikiboy (OP)
Full Member
***
Offline

Activity: 161
Merit: 106

View Profile
June 23, 2026, 08:59:38 PM
 #3

Firstly, I wan ask wether e dey okay for our people to discuss football or sports matter for here? Na my first time we'd I see sports related topic for our local board be this.

Now to your question OP, our current Super Eagles squad is one of the top three best teams in Africa and in terms of quality of players, I think na we be number. If we been qualify with this current coach wey dey manage the team, Nigeria for do very well for the tournament. But wetin I no dey sure of is we for progress past the quarter finals.
No restrictions to discussion, I for actually post for gambling discussion sections but I see am say na more of we local board mata na why I put am here so that as we country something we fit talk as we like than to carry am go general gambling discussion section.
As far as I know you fit talk about local football matta for we local board here nothing spoil, e just dey as we dey talk about bitcoin for we local board, same thing we have general bitcoin discussion section wey be say if you no wan post here you fit carry am go post for the other side if you like.
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!