Jamestown70
Member


Activity: 231
Merit: 49
|
 |
July 10, 2026, 07:42:31 PM |
|
Most of us like to keep plenty of our money for exchange, na only when we dey in serious need nai we dey always wan liquidate am, take sort out wetin we wan pay for, most person, due to urgency go forget to check the name of the account wey send the money, wetin them dey make sure to check na if the amount dey accurate. These particular thing don make innocent people enter where them nor suppose dey, na why we all go need to dey very careful with our P2P transaction.
At least most persons wey come across this topic, whenever them wan do transaction again, them go make sure them check properly before concluding their transaction.
|
|
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary

Activity: 3486
Merit: 1304
Track any Bitcoin address, No Logs
|
 |
July 13, 2026, 05:19:56 PM |
|
The one measure we can put in place to avoid being victims of this type of situation is to only trade with verified merchants, don't be too greedy that you look for high price and trade with people that have very few trade on the P2P ...
Even dis comment alone reach to dey pinned on thread so dat awa people wey dey always dey in a hurry weneva dem dey do P2P so dat we go avoid problems. Voom is betta than statement as we dey talk. ...but if you can always prove your innocence, you shouldn't be afraid of anything.
To prove dat innocence nor be beans na. We sabi how d matta dey go. We know sey, "I Nor Follow" nor be for free mouth na. E nor get how eba go touch ground wey e nor go gather sand na.
|
|
|
|
Itz-prisigold
Sr. Member
  

Activity: 294
Merit: 270
Bitz.io Best Bitcoin and Crypto Casino
|
 |
July 13, 2026, 05:52:05 PM |
|
In most cases, these type of transactions always come from third party accounts and that's why it is always advised that third party transactions should be heavily frown at but most times we take this advise for granted believing everything will always be fine Thank you so much op for being this again to our attention and just as the English man would always say that, " sword is wenigh for the wise" people should take this warnings and advise strictly and also try to protect themselves while dealing with p2p transactions because ignorance of the law is never an excuse and the Nigerian government dey always seek vulnerable citizens to use shine even if they know say you dey innocent.
Yes, third party payments are a big problem, but I believe that there's a bigger question here as to how easily pressure can cause people to forget to do their usual checks. Many traders simply want to see the alert, and go back to their trading when the trade is too slow and it's taking their time or the funds are needed urgently. It is during this period that errors are likely to occur. When it comes to P2P trading, care has to be taken irrespective of the size of transactions, whether big or small. It's better to be cautious than to rush the transaction, and if something about the payment looks fishy, you should stop, check thoroughly, and get the platform involve if needed. Just a little few minutes of checking can prevent a lot of stress that may involve months of future explanation.
|
|
|
|
|
Promocodeudo
|
 |
July 13, 2026, 06:00:16 PM |
|
The one measure we can put in place to avoid being victims of this type of situation is to only trade with verified merchants, don't be too greedy that you look for high price and trade with people that have very few trade on the P2P ...
Even dis comment alone reach to dey pinned on thread so dat awa people wey dey always dey in a hurry weneva dem dey do P2P so dat we go avoid problems. Voom is betta than statement as we dey talk. E dey obvious say why some people the talk into this type of mess na greed sometimes, e get when be say if I wan so p2p I go wan go for those criminals wey their rate dey a bit high no be even say e dey too high like that but just because of some fractions, a day came when I come dey pissed by wetin one criminal so me, immediately I open trade he started his stupid negotiation, na em I just tire, after that experience, wetin I just the check for na how many completed trades and the percentage or wether na swift payment which is even the easiest for me especially for Bybit.
|
|
|
|
CryptoHeadlineNews
Legendary

Activity: 1750
Merit: 1026
Want to run a Signature Campaign? Contac: @Hhampuz
|
 |
July 13, 2026, 06:41:22 PM |
|
E dey obvious say why some people the talk into this type of mess na greed sometimes, e get when be say if I wan so p2p I go wan go for those criminals wey their rate dey a bit high no be even say e dey too high like that but just because of some fractions, a day came when I come dey pissed by wetin one criminal so me, immediately I open trade he started his stupid negotiation, na em I just tire, after that experience, wetin I just the check for na how many completed trades and the percentage or wether na swift payment which is even the easiest for me especially for Bybit.
For me, I think no be really greedy dey make people enter this kind of problem while executing a p2p transaction on a crypto exchange, but rather na that "I don't care" attitude towards confirming if the name on the p2p transaction matches with the account number and name that sent you the money. Because just as O.P talk am, it's obvious the name on the transaction and the account that was used to initiate that trade is not the same, because we all know say scammers and kidnappers no go wan put their KYC on crypto exchanges, because eh go surely exposed them. So wetin them go don na to initiate transactions with their p2p trade and then pay you with another bank account, and if you no look very well, you no go noticed am. That's why eh dey important for people to dey always confirm names wey dey on the transaction and account if they are the same.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary

Activity: 3486
Merit: 1304
Track any Bitcoin address, No Logs
|
 |
July 13, 2026, 08:44:19 PM |
|
...wetin I just the check for na how many completed trades and the percentage or wether na swift payment which is even the easiest for me especially for Bybit.
Wetin I get to tell u be sey make u also dey careful wit those swift traders too. Some of dem nor be clean people. Dem dey run third party accounts oh. Na from experience I dey talk. Even d wan wey I do last month or so (I even carry d matta enta dis place too), d dude na swift trader wit those dem blue Diamond tick sef. The trader paid me wit account wey nor bear him name for Bybit and at d same time he deducted N50 wey im nor state for him terms and condition. The thing pain me so I cancelled d trade, refunded him and then blocked him.
|
|
|
|
|
Dogedegen
|
 |
July 13, 2026, 10:07:03 PM |
|
To be honest, we have no control over how the other party chooses to make their payments, and we can't be too careful because this can happen to anyone; it's one of those unnecessary situations you can't avoid, but you can protect yourself by being cautious; always make sure the sender name matches the vendor's name, and don't forget to contact P2p support right away, as this may help with your investigation.
Tell your colleague to get a good lawyer, print out transactions details and cooperate with the investigators
This should also serve as a warning to those those trading p2p on a social media groups outside a reputable p2p marketplace because if situation like this should come up on those illegal social pages, there won't be enough evidence to back it up..
There's a lot of illegal ransom money out there and these kidnappers are looking for a way to wash them.. p2p traders needs to be extra careful this period.
The situation is out of control, I read a lot of these things on Reddit but all over the world. If you look at online banks that are frequently used for crypto, many are discouraging doing P2P these days and it can get users blocked. Basically they have created this situation where they want you to be like a guarantor for the person that you are interacting with when you do any kind of P2P transaction, which is insane because it is supposed to be normal money transfer. When I get cash from someone for selling my smartphone, I do not know where this person got the cash from. How could I guarantee that their cash is clean and who would want to buy from me when I demand documents for their cash? It does not work and it does not make sense. It is the same with banks, at least it used to be before but these days they want to blame the person who is not responsible for anything and keep adding restrictions to behaviors that are supposed to be normal. Even if I transact with my mother, I can't guarantee anything about her money but they want us to do that.. The case in this thread is severe, but something that happens more commonly is that your account will be closed and you may be banned from the service. That is not fair too, since often they do not even tell you which transaction is responsible for this so you have no way to act on it or help others avoid it. They have kind of made P2P highly dangerous and it is much better to sell on exchange and withdraw from the exchange directly.
|
|
|
|
|
Rgram
|
 |
July 13, 2026, 10:45:14 PM |
|
In this case the person in detention did a trade on Bybit with a vendor but this time the trade was not as fast as usual and he needed the money urgently, using that pressure he kept on demanding payment from the vendor who later paid but he did not have the patience to see that the name of the sender did not match the name that made the transfer, after a while he was invited by one of our national security agency he did not go into details to me about how he was reached but he is now facing a serious situation.
This one na very sensitive and serious matter o, because even when you Dey try trade on p2p cef, the exchange go always warm you say, make the name of the creditor and watin Dey registered on the exchange be the same thing. So the thing no just end say you receive your correct money o but, e gats come from source way Dey logged in with the exchange. Na why this person matter just cast for en face be this via say, even if e try use p2p to en defense, him don become complicit to money laundering and the law no Dey pity person.
|
|
|
|
Tetu100
Full Member
 

Activity: 336
Merit: 135
Consistence keeps you more relevant in life.
|
 |
Today at 07:46:43 AM |
|
The one measure we can put in place to avoid being victims of this type of situation is to only trade with verified merchants, don't be too greedy that you look for high price and trade with people that have very few trade on the P2P ...
Even dis comment alone reach to dey pinned on thread so dat awa people wey dey always dey in a hurry weneva dem dey do P2P so dat we go avoid problems. Voom is betta than statement as we dey talk. ...but if you can always prove your innocence, you shouldn't be afraid of anything.
To prove dat innocence nor be beans na. We sabi how d matta dey go. We know sey, "I Nor Follow" nor be for free mouth na. E nor get how eba go touch ground wey e nor go gather sand na. I swear, some times too much greed for huge sum self fit bring wahala wey we no pagain for. When initiating a trade, e dey good make we keep eyes for ground do Watin we surpose do as people we Sabi something so that, that little money wey we wan use survive with our family no go land us for where we no go fit come out again and God forbid. Wetin I dey try talk be say, the country e get as e be, area no clear men no get Joy so make we do the right thing so we no go be victim of circumstance.
|
|
|
|
Big Dirams
Full Member
 

Activity: 294
Merit: 147
Bitcoin Casino Est. 2013
|
 |
Today at 08:03:11 AM |
|
I swear, some times too much greed for huge sum self fit bring wahala wey we no pagain for. When initiating a trade, e dey good make we keep eyes for ground do Watin we surpose do as people we Sabi something so that, that little money wey we wan use survive with our family no go land us for where we no go fit come out again and God forbid. Wetin I dey try talk be say, the country e get as e be, area no clear men no get Joy so make we do the right thing so we no go be victim of circumstance.
It just so alarming how everyone want to take advantage of each other without feeling remorse about it or maybe having negative feelings towards such acts. A lot has been happening in the country so everyone doesn’t even care for each other anymore all they want to do is to just take things that ain’t there’s and fulfill their own desire and forget about others feelings. Let be careful on little things we might want to take for granted and always make sure we double check on anything pertaining to the p2p situation because little mistake can lead to losing a huge amount of money which no one is to be blame.
|
|
|
|
Nathrixxx
Sr. Member
  

Activity: 588
Merit: 292
Bitz.io Best Bitcoin and Crypto Casino
|
 |
Today at 08:53:23 AM |
|
It is high time we have to be more careful and why so from how we participate in P2P, this will only ensure that we are not being implicated by scammers who could use fraudulent funds in making trade with us on P2P, this is why choosing the reputable advertiser is needed and if possible we should look at their ratings, related orders and feedbacks that is left on them before we choose a merchant to make trade with, lastly, as I've semaif earlier, we should be more careful not to perform trade with those that manipulate price from their ads.
|
|
|
|
|
Juicyhome
|
 |
Today at 10:02:59 AM |
|
Be careful of counterfeit naira notes when doing P2P trading. Always count and verify the cash before completing the transaction. Stay alert, trade in safe locations, and don't let anyone rush you. A few extra minutes of checking can save you from a costly mistake.🧏
Do people in this Era still trade in physical office or receive pay in cash? I have seen and I can't encourage that, everything should be online and through transfer to avoid this kind of scam, even the timing to to use count thr money is a waste of time, imagine receiving 500k in cash how long are u going to count it if I'd complete or no counterfeit note in it. Its too local, trade online and do all the transactions online to avoid waste of time.
|
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary

Activity: 3486
Merit: 1304
Track any Bitcoin address, No Logs
|
 |
Today at 10:48:09 AM |
|
Be careful of counterfeit naira notes when doing P2P trading.
Counterfeit nor dey for online money as na bank e dey enta straight, na wen it becomes physical cash dat wan fit happen. Except u dey talk of false alert and na why genuine P2P platforms/exchanges go tell u to verify sey u truly received d money before releasing coins. Dem too also sabi sey flash alerts dey well well. Stay alert, trade in safe locations, and don't let anyone rush you. A few extra minutes of checking can save you from a costly mistake.
No cap. Na d absolute truth u yarn put for there so. Wan major weapon of scammers na to dey hasty or hurry persin up bc dem sabi sey if people calm down e go dey really hard to deceive dem. So, to achieve dem aim they get to hurry persin to cause dem to make mistakes.
|
|
|
|
|
Solodoski
|
 |
Today at 11:20:07 AM |
|
Most of us like to keep plenty of our money for exchange, na only when we dey in serious need nai we dey always wan liquidate am, take sort out wetin we wan pay for, most person, due to urgency go forget to check the name of the account wey send the money, wetin them dey make sure to check na if the amount dey accurate. These particular thing don make innocent people enter where them nor suppose dey, na why we all go need to dey very careful with our P2P transaction.
At least most persons wey come across this topic, whenever them wan do transaction again, them go make sure them check properly before concluding their transaction.
Urgency no fit make me forget to check the name of the account wey send the money. Dat na big mistake from your end, cos e better make you check am instead of to face problem wey big pass that money for future. The issue for reluctancy of validating the naira when doing p2p trading is ignorance. We get more ignorant traders while doing p2p. D lesson wey others done face, suppose act as lesson for us to learn, no be to avoid am.
|
|
|
|
|
|
| R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | | | 4,000+ GAMES███████████████████ ██████████▀▄▀▀▀████ ████████▀▄▀██░░░███ ██████▀▄███▄▀█▄▄▄██ ███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███ ██░░░░░░░░█░░░░░░██ ██▄░░░░░░░█░░░░░▄██ ███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ▀████████ ░░▀██████ ░░░░▀████ ░░░░░░███ ▄░░░░░███ ▀█▄▄▄████ ░░▀▀█████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ░░░▀▀████ ██▄▄▀░███ █░░█▄░░██ ░████▀▀██ █░░█▀░░██ ██▀▀▄░███ ░░░▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ |
| | | | | | | | | ▄▄████▄▄ ▀█▀▄▀▀▄▀█▀ ▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄ ▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄ ▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀ ▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀ █░░██████░░█ █░░░░▀▀░░░░█ █▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█ ▄░█████▀▀█████░▄ ▄███████░██░███████▄ ▀▀██████▄▄██████▀▀ ▀▀████████▀▀ | . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀ ███▀▄▀█████████████████▀▄▀ █████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀ ███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀ ████████████░███████▀▄▀ ████████████░██▀▄▄▄▄▀ ████████████░▀▄▀ ████████████▄▀ ███████████▀ | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄ ▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄ ▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄ ███░████░░░░░▀██░████░███ ███░████░█▄░░░░▀░████░███ ███░████░███▄░░░░████░███ ▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀ ▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀ ▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ ▀▀███████▀▀ | | OFFICIAL PARTNERSHIP SOUTHAMPTON FC FAZE CLAN SSC NAPOLI |
|
|
|
|