Bitcoin Forum
July 25, 2026, 03:07:24 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 31.1 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1] 2 »  All
  Print  
Author Topic: The good and bad of exposing kids to Bitcoin.  (Read 244 times)
Sunshine1525 (OP)
Full Member
***
Offline

Activity: 159
Merit: 100

Bitcoin shall soon shine... Say it faster, hahaha.


View Profile
July 24, 2026, 09:00:39 AM
 #1

First of all, make i start with congratulating myself for the Full Member rank i recently reach, the journey no easy but eh worth am cause i done learn many things from this forum so far. That one na gist for another day sha. Why I bring up this topic na because of say i come across one animation for YouTube wey go help children understand Bitcoin so i carry the video go show my uncle wey be Bitcoin enthusiast to play am for em children for their YouTube kids, my uncle say "na good idea but make we allow children to know children things and em no want them to wise pass their age". My fellow Naija Bitcoiners, na bad thing for children to wise atleast for the good cause?

I dey see how children for other countries like China dey learn science related things, something wey we no dey practice for our secondary school for naija but eh reach to begin teach children how to get investment mentality then know about Bitcoin wey be the future of money from tender age my uncle say "dem go wise pass their age" I no even worry the man, i just quickly go do small research on the pros and crons of exposing children to Bitcoin and from my research the advantage pass the disadvantage, check am out.

                                                           The Good
Early investment mentality: imagine say you been know about Bitcoin investment from early age, before you go even reach adult age begin they earn you done already understand the investment and how to manage am properly and by then you no go be newbie or make too many mistake like newbies.

Responsibility: i borrow this one from "Not your keys, not your coin" normally some children like to feel say if dem lose money their parents go replace am, but Bitcoin go teach them about responsibility, whereby dem go dey responsible for the security of their finance wey be one important thing people suppose take seriously about money or investment.

Value Bitcoin over Fiat: all of us go agree say cash done lose em value for this country, so eh go make sense say children understand am den develope the mentality to use Bitcoin as inflation hedge, then mind how they spend their parents money recklessly.

Exposure: Bitcoin na digital money and since we dey for digital era, eh mean say the future of money dey or go dey digitalised and eh good to expose our children to Bitcoin so them go understand, scarcity, investment, and the role of demand of supply for Bitcoin.

                                                                The Bad
Volatility: this one na the first thing wey dey always make people fear about Bitcoin when dem dey learn about am, so if eh go fit scare some adults eh go scare children too at first but then eh still no be big deal when dey done understand am, maybe after knowing say Bitcoin dey recover after dip.

Complexity of Bitcoin: most of us adults still never understand the technical aspect of Bitcoin talk more of children for instance things like mempool, wallets, Keys and so on fit make dem feel say to make money go too tough for future.

Parental guidance issues: eh good to expose children to money make opportunities but them also need parental control and na wetin many parents lack, some no even get time no monitor their children, always focus on work, pikin fit carry em parents money dash scammers for exchange where em dey try buy Bitcoin.

No be say I dey try bring up my family matter here but I want una to chook mouth for the matter, na bad thing to teach children about Bitcoin, or una feel say eh go make dem overwise like my uncle talk, I wan hear una opinion.
Josefjix
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1918
Merit: 660



View Profile
July 24, 2026, 09:28:33 AM
Merited by Sunshine1525 (1)
 #2

Which one be overwise, e better to be wiser than your age, wetin dey cause "had I know" na because you know late and everyone is always avoiding that statement in everything they do. Gehgeh will say "Had I know is the comment of a fool, if I been know, I for listen to GehGeh advise" because knowing late will make you fall mugu.

It's not a joking matter but truth be told, becoming wiser early is an advantage you'll want children to get so before their teenage age, they had already build a certain financial mindset above their agemates.

Your uncle says that because he has zero knowledge about crypto, am I lieing?

There are less disadvantage and more advantage to letting children know about Bitcoin early, but the problem will be that, they won't have money to execute their knowledge since they are children but crypto requires money to learn and practice them.

Children can only be learning the beginners aspect of it, the terminologies, knowing difference between wallets and exchange, types of wallet and exchange, trading, long and short term trading, benefits in them, etc. something more enlighten and not too deep. Overtime as they grow older, they can learn about the technical part of it and the rest.

█████████████████████████
████████▀▀████▀▀█▀▀██████
█████▀████▄▄▄▄████████
███▀███▄███████████████
██▀█████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
██▄███████████████▀▀▄▄███
███▄███▀████████▀███▄████
█████▄████▀▀▀▀████▄██████
████████▄▄████▄▄█████████
█████████████████████████
 
 BitList 
█▀▀▀▀











█▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
Bitcointalk Archive 📚
Visualization ' Search

.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀█











▄▄▄▄█
Karl_3000
Full Member
***
Offline

Activity: 364
Merit: 185


Bitcoin can not fail you


View Profile WWW
July 24, 2026, 10:33:53 AM
 #3

No be say I dey try bring up my family matter here but I want una to chook mouth for the matter, na bad thing to teach children about Bitcoin, or una feel say eh go make dem overwise like my uncle talk, I wan hear una opinion.
Do not only teach them about bitcoin but also help them invest some amount of money in bitcoin so that they will understand what store of value is as the money will increase over time. Also let them know about other assets like gold, silver, real estate, land and let them know the scam that can happen and how to avoid them all.

Tetu100
Full Member
***
Offline

Activity: 350
Merit: 135


Consistence keeps you more relevant in life.


View Profile
July 24, 2026, 10:36:30 AM
Last edit: July 24, 2026, 11:07:33 AM by Tetu100
 #4

For a kid to be wiser than his/her age is not actually a bad thing or something to be worried  about because it better they are much smarter from their tender age even before getting to their adult age.  However, the person complaining about his child not to be wiser then is age will be the same person that will start complaining if that child isn't as smart has he want, so you see say the life no balance at all.

And again, looking at it from the investment angle of it, I think it depends on if the parents or guardians is in support of it. Probably want to nurture the surposed child from his childhood to start knowing what bitcoin investment is all about and it's still a great idea because even if something happen in future, if incase the parents is into bitcoin longterm investment, maybe the parent becomes late the child can easily take over due to the fact that he has already know everything about bitcoin investment.

Furthermore, I see nothing wrong in our children learn how to be involved in bitcoin investment even though starting from the minor once, who knows  tomorrow they can choose to take that path, perhaps that can be the ladder to their lifetime fortunes.

Mpamaegbu
Legendary
*
Offline

Activity: 3500
Merit: 1304


Track any Bitcoin address, No Logs


View Profile WWW
July 24, 2026, 10:46:26 AM
 #5

First of all, make i start with congratulating myself for the Full Member rank i recently reach, the journey no easy but eh worth am cause i done learn many things from this forum so far.
Congratulobia on ur new rank! E nor dey eva be easy thing to rank up here since wey dem introduce merit system. No relent, keep pushing. E go soft finally for u wan day. The thing dey really pain me enta bone weneva I see betta posts like dis wan but I nor get colele water to pour am. I dey feel bad about am.

Quote
No be say I dey try bring up my family matter here but I want una to chook mouth for the matter..
As far as u nor mention their names or addresses here, e nor do anything. We don't judge bc no family wey nor get dem own examples for body too.

Quote
...na bad thing to teach children about Bitcoin, or una feel say eh go make dem overwise like my uncle talk, I wan hear una opinion.
Dem sey where persin read reach na dat extent im go know reach. Your uncle talk am as him take sabi reach. E just be like wen I wan enta school sey I wan study Psychology as a second option, na so wan of my kinsmen ask me whether na mad people I wan to dey work wit? The man tell me sey Psychology nor be betta course. Wetin concern mad people and Psychology sef 😂. Obviously, d man bin confuse am with Psychiatry.

About teaching kids early, nor be bad idea at all if u go fit control dem from get distracted learning it, away from their regular school studies. Money making activities dey distract mind. My first son dey even ginger to enta dis industry but na me dey hold am back now for some important reasons wey include my safety (kids sabi talk for outside. Make him nor go talk put me for bad people hand), and him studies. If him begin see money from dis industry, e fit relax for academics.

Doan9269
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1680
Merit: 848



View Profile
July 24, 2026, 11:10:29 AM
 #6

Do not only teach them about bitcoin but also help them invest some amount of money in bitcoin so that they will understand what store of value is as the money will increase over time. Also let them know about other assets like gold, silver, real estate, land and let them know the scam that can happen and how to avoid them all.

As parents, one of the most lucrative assets we can leave behind for our children is Bitcoin, therefore we are not only expected to buy or invest on physical assets that operate under traditional system without considering bitcoin as a priority for our children, when it comes to investment assets, it is also important that will let them understand about bitcoin network and not to just leave this alone for them to discover because they might wrongly got the idea, but putting them through with go a long way to see them aligned with how they could maximize every opportunity with Bitcoin.

MainIbem
Hero Member
*****
Offline

Activity: 2156
Merit: 660



View Profile WWW
July 24, 2026, 11:31:18 AM
 #7

About teaching kids early, nor be bad idea at all if u go fit control dem from get distracted learning it, away from their regular school studies. Money making activities dey distract mind. My first son dey even ginger to enta dis industry but na me dey hold am back now for some important reasons wey include my safety (kids sabi talk for outside. Make him nor go talk put me for bad people hand), and him studies. If him begin see money from dis industry, e fit relax for academics.

Na this pount you mention i dey really see as big issue to teach children about Bitcoin, dem fit carry go tell their friend wey fit carry talk go tell their parents or elderly ones, country bad this period and people they find opportunity to get more money including stealing from others nobody know who be who, make  masked men no burst in person house one day to steal em Bitcoin cause of talk wey pikin carry tell people. Asides that, no be bad thing to teach pikin about Bitcoin from early age cause before the pikin go grow em understanding about am go done improve well well, no be only to teach children but to invest for them as parents den given them the keys when dem dey matured enough to handle am.

█████████████████████████
████████▀▀████▀▀█▀▀██████
█████▀████▄▄▄▄████████
███▀███▄███████████████
██▀█████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
██▄███████████████▀▀▄▄███
███▄███▀████████▀███▄████
█████▄████▀▀▀▀████▄██████
████████▄▄████▄▄█████████
█████████████████████████
 
 BitList 
█▀▀▀▀











█▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
Bitcointalk Archive 📚
Visualization ' Search

.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀█











▄▄▄▄█
Sammysmart001
Member
**
Offline

Activity: 183
Merit: 64


View Profile
July 24, 2026, 11:42:22 AM
 #8

First of all, make i start with congratulating myself for the Full Member rank i recently reach, the journey no easy but eh worth am cause i done learn many things from this forum so far.
Congratulobia on ur new rank! E nor dey eva be easy thing to rank up here since wey dem introduce merit system. No relent, keep pushing. E go soft finally for u wan day. The thing dey really pain me enta bone weneva I see betta posts like dis wan but I nor get colele water to pour am. I dey feel bad about am.

Quote
No be say I dey try bring up my family matter here but I want una to chook mouth for the matter..
As far as u nor mention their names or addresses here, e nor do anything. We don't judge bc no family wey nor get dem own examples for body too.

Quote
...na bad thing to teach children about Bitcoin, or una feel say eh go make dem overwise like my uncle talk, I wan hear una opinion.
Dem sey where persin read reach na dat extent im go know reach. Your uncle talk am as him take sabi reach. E just be like wen I wan enta school sey I wan study Psychology as a second option, na so wan of my kinsmen ask me whether na mad people I wan to dey work wit? The man tell me sey Psychology nor be betta course. Wetin concern mad people and Psychology sef 😂. Obviously, d man bin confuse am with Psychiatry.

About teaching kids early, nor be bad idea at all if u go fit control dem from get distracted learning it, away from their regular school studies. Money making activities dey distract mind. My first son dey even ginger to enta dis industry but na me dey hold am back now for some important reasons wey include my safety (kids sabi talk for outside. Make him nor go talk put me for bad people hand), and him studies. If him begin see money from dis industry, e fit relax for academics.

Right on point. Age with maturity no dey sing the same song. We no go expect pigin wea never grow finish con dey buy Bitcoin or manage private keys on there own. But first na education be the Koko,  make them too understand wetin Bitcoin itself mean and why other people they buy and sell at a particular moment. Make them too understand wetin inflation mean and all this basic online safety. Even say them no dey own any Bitcoin yet make them understand all this things.

And again very point wea you make about children wea go expose family information. Na true allot of our kids now a day can't kepp shout, Na why as you they teach them privacy too dey very important make them on the do and don't. Make them no for once spread the information out of the family. And if as a parent you fit handle things well the safety go pass the risk self 

Learning Bitcoin | A P2P trader | Bybit & Opay
Promocodeudo
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 1204
Merit: 726


NO DEPO CODE VEGAR7, NO KYC Casino


View Profile WWW
July 24, 2026, 11:48:35 AM
 #9

Mate the text too long but e carry weight, I don read am to the level wey I get the point wey I wan reply, e reach to ask whether this actually Bitcoin enthusiast as you tok because how pesin wey know about Bitcoin and it's potential go Yan like that although different people with there own way of reasoning, maybe him the feel say e good make children concentrate on primary education and whatever that's in his mind or maybe  I'm making excuses for him, I don think am well, I no see anything like children being overwise in something that has to do with investment, innovation and technology and even if dem overwise since na Bitcoin den no wam e still marama na.

If pesin ask me eh, I go tok say this exposure make sense big time, e be like your uncle no no say in the developed nations, there chiidren don go far for technology, dey also know much about Bitcoin, e get tok wey dem dey tok say, catch dem when dem dey young, if this children no no Bitcoin now, how they wan take fit in for future, my own be say no be by force, op your idea about dem watching it for the YouTube kids makes sense, e go help them know say that kind thing dey and they go fit dey learn how Bitcoin be from there.

██████
██
██

████████████████
███████████████
█████████████
█████████████▄▄████▄▄████▄▄███████▌██▄▄████▄██
████████████▄██▀▀▀▀██▄██▄███▀███████▄██▀▀▀▀███
██████████▐██▄▄▄▄▄▄██▌▐██▀███████▌▐███████▐██
████████████▐██▀▀▀▀▀▀▀▀▐██▄███████▌▐██▄████▐██
█████████████▀██▄▄▄▄█████▀███▄▄▄██▀██▀██▄▄▄▄███
██████████████▀▀▀▀▀▀██████▀▀▀▀▀▀▄▌███▀▀▀▀▀▀▀
████████████████████████████▄███▄██
███████████████████████████▀█████▀










██
██
██████
▄▄███████▄▄
▄███████████████▄
▄███████████████████▄
▄█████████████████████▄
▄███████████████████████
████████████████████████
█████████████████████████
████████████████████████
▀███████████████████████▀
█████████████████████▀
▀███████████████████▀
▀███████████████▀
▀▀███████▀▀
 
  150 FS NO DEPOSIT BONUS ..... Subscribe to Our Telegram ( > ) .....   PLAY NOW   
Loyang
Full Member
***
Offline

Activity: 462
Merit: 163


View Profile
July 24, 2026, 12:20:40 PM
 #10

It is good to know or inform about the basic knowledge. But I think it is better to introduce a child to the basic knowledge or Bitcoin first. If you want to explain the basic content of Bitcoin to them, then this good thing can be bad for them. Because the possibility of losing money in Bitcoin is much higher, in the case of short-term investment. When you explain to a child about Bitcoin investment and later if he gains knowledge about Bitcoin from other places and if he learns about trading, then he will definitely become attracted to trading. If an adult watches a trader's video, then he can also be attracted to trading. I think it is better to keep children away from it.

Yes, you mentioned China, Chinese children learn all this by learning the language in which Bitcoin is made, how Bitcoin can be taken towards further development, they learn all this science. They may never learn about investing or trading. You can also teach your child about the Bitcoin network, the language in which Bitcoin is built.
Man of peace
Member
**
Offline

Activity: 295
Merit: 26


View Profile
July 24, 2026, 12:40:38 PM
 #11

To teach a children wetin them suppose know eh no be bad thing at all , because so many of us today wey be say na at the old age we begin the hear about Bitcoin we dey feel say we miss alot because like say we know it on time we for don go far in life no matter the small amount we start with.

So if we dey regret say we join Bitcoin later then we no suppose allow the same mistake to happen to our children, that is to say eh go good make we start to the teach our children everything wey they need to know and that will help them in future on time ,no matter the disadvantage because everything in life has advantages and disadvantage and again eh good make pikin know pass eh age than to say pikin no no anything at all...
Obulis
Full Member
***
Offline

Activity: 798
Merit: 185


View Profile
July 24, 2026, 01:42:53 PM
 #12

Just like financial education, Bitcoin na already part of financial education even as na digital and the financial education for adults and children no be the same thing na so Bitcoin education for adults and children no go be the same thing. This means say children fit start to gather Bitcoin and money knowledge wey fit them like digital technology, scarcity, basic money management but no be to begin worry them with trading speculation. Make focus remain for money education and technology, explain risk and prepare them for future for more learning when them become teenagers and then adults.

The wise pass their age reply wey your uncle use na just local reply wey him fit just use but for sure the man no really reason that opportunity wey you carry go give him children like that that na act of love
Qhunman
Sr. Member
****
Offline

Activity: 420
Merit: 270



View Profile
July 24, 2026, 02:33:40 PM
 #13

There's nothing bad if you teach your children about bitcoin. Children learn quickly when there are at their tender age, is a good idea because so that by the time they will grow up to become adults they must have known much about bitcoin. There are still many people out there both kids and adult who don't know anything about bitcoin, advance countries like El Salvador, china and new Zealand have added bitcoin education into their curriculum such that by the time those kids graduate , they should have known and understood the basic about bitcoin. Some kids once they get to learn bitcoin later when they have grown will probably be interested in investing or trading bitcoin and by then they will not have to start from the beginning again since they have already been taught bitcoin from when their were kids.

[/quote]

Code:
[center][table][tr][td][size=2pt][nbsp]
[url=https://bit.ly/bitcointalkrain][font=Arial black][size=24pt][i][size=3pt][sup][size=21pt][font=Impact][color=#224]Rainbet[color=#49F].com[/i][/td]
[td][size=20pt][nbsp][/td]
[td][size=23pt][color=#cce]|[/td]
[td][size=1pt][nbsp]
[url=https://bit.ly/bitcointalkrain][font=Arial black][size=24pt][color=transparent].[size=10pt][sup][size=15pt][font=impact][color=#b82]$500,000[nbsp]WORLD[nbsp]CUP[/sup][/size].[/td]
[td][size=23pt][color=#cce]|[/td]
[td][size=20pt][nbsp][/td]
[td][size=2pt]
[center][font=arial black][url=https://rainbet.com/daily-race][size=11pt][color=#49f]$20K
[size=1pt][nbsp]
[size=6pt][color=#224][font=arial black][b]WEEKLY
RAFFLE[/td]
[td][size=20pt][nbsp][/td]
[td][size=2pt]
[center][font=arial black][url=https://rainbet.com/daily-race][size=11pt][color=#224]$25K
[size=1pt][nbsp]
[size=6pt][color=#49f][font=arial black][b]DAILY
RACE[/td]
[td][size=20pt][nbsp][/td]
[td][size=2pt]
[center][font=arial black][url=https://rainbet.com/daily-race][size=11pt][color=#49f]$100K
[size=1pt][nbsp]
[size=6pt][color=#224][font=arial black][b]WEEKLY
RACE[/td]
[td][size=20pt][nbsp][/td]
[td][size=2pt]
[center][font=arial black][url=https://rainbet.com/daily-race][size=11pt][color=#224]$500K
[size=1pt][nbsp]
[size=6pt][color=#49f][font=arial black][b]MONTHLY
RACE[/td]
[td][size=20pt][nbsp][/td]
[td][size=23pt][color=#cce]|[/td]
[td][size=23pt][color=#49f][[/td][td][/td][td][/td][td][/td][td][/td]
[td][size=9pt][nbsp]
[url=https://bit.ly/bitcointalkrain][size=8pt][font=montserrat,Arial][color=#49f][b]Play[nbsp]now[/td][td][/td][td][/td][td][/td][td][/td]
[td][size=23pt][color=#49f]][/td][/tr][/table][/center]
casey15
Full Member
***
Offline

Activity: 425
Merit: 196


View Profile
July 24, 2026, 02:37:18 PM
 #14

 I believe that even teaching children about bitcoin shouldn't be thought as getting them involved with investments in a young age. We’re already introducing saving money to our kids with piggy banks and other elementary ways and we just treat bitcoin in the same as a new approach for telling stories like storing money, shortage and securing goods. No, price and benefits.
Now I do agree the concept depends on the child's age, that for a 6 yo private keys, the mempool and halving don’t make any sense. But for an adolescent it’s not difficult to grasp Bitcoin at its very essence. When approached in a kid friendly way, bitcoin helps them learn that they should have patience, be reliable and think about the future as they become adults, not get too wise “to fast”.
Rubuchi
Full Member
***
Offline

Activity: 294
Merit: 113



View Profile
July 24, 2026, 02:41:40 PM
 #15

No be say I dey try bring up my family matter here but I want una to chook mouth for the matter, na bad thing to teach children about Bitcoin, or una feel say eh go make dem overwise like my uncle talk, I wan hear una opinion.
Do not only teach them about bitcoin but also help them invest some amount of money in bitcoin so that they will understand what store of value is as the money will increase over time. Also let them know about other assets like gold, silver, real estate, land and let them know the scam that can happen and how to avoid them all.
that’s the mentality ordinarily, not to open an empty wallet for them, but to open an investment for them that they will easily tap into. The wealthy people have been doing that with their children for a very long time now. I know of a politician who is also a businessman who is said to have this policy of investing on every child that comes out from that family. He’s an Octagenarian and have several grandchildren who still benefits from that policy. Once you are born to the family as a child, the first thing he does is to get the family to open an account for the child and invest a certain amount of millions of naira in your account. I know there are banks that offer such services where you create what they call Early Savers Account for Access Bank or GT Bank’s Smart Kids Save account enabling you to invest for a newborn in Nigeria.  That’s as far back as before Bitcoin even came to public attention, now that Bitcoin has even given us more of that opportunity, I think it is a good avenue for us to capitalize on it.

Makus
Sr. Member
****
Offline

Activity: 1134
Merit: 459


Na JAH dey run am


View Profile WWW
July 24, 2026, 02:44:23 PM
 #16

Teaching kids things that are way above their level makes them develop their mentality at a very early age, a lot of kids that are good at calculating and solving equations that are not on their grade because they were exposed to it at a very young age, the same goes for Bitcoin investment as well. If kids are being taught and introduced to Bitcoin at a early age it is going to be an advantage to them when they grow up. But teaching them should be enough because they cannot start to handle the psychological pressure of investing because they aren't mentally mature for that.

Achalugo BTC
Full Member
***
Offline

Activity: 392
Merit: 212



View Profile
July 24, 2026, 02:52:15 PM
 #17

Teaching kids things that are way above their level makes them develop their mentality at a very early age, a lot of kids that are good at calculating and solving equations that are not on their grade because they were exposed to it at a very young age, the same goes for Bitcoin investment as well. If kids are being taught and introduced to Bitcoin at a early age it is going to be an advantage to them when they grow up. But teaching them should be enough because they cannot start to handle the psychological pressure of investing because they aren't mentally mature for that.
U dey right but the thing there be say, no be all children get the same mentality as some dey dull to catch up something while dey sharp to understand something, every child dey unique in their own way, so, no be say to introduce Bitcoin to them dey wrong but u know say if person no really dey teach them small small, them fit no understand anything for their life na e make, e go make sense if they do introduce them wetin their brain fit carry for the sake of their own mental health.

Moreno233
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 1134
Merit: 464


Trust the process, imbibe consistency


View Profile
July 24, 2026, 03:04:48 PM
 #18

All the things wey you mention as the bad part of Bitcoin no really qualify as bad thing for me. For example, I no see volatility of Bitcoin as bad thing for children, that na wetin we no fit change about Bitcoin so it suppose follow 4 the tins wey you suppose open their eyes to so them go kuku redi their mind say Bitcoin dey volatile. You no supposed begin dey teach them trading where be say the volatility go be a big issue, but na long-term holding you supposed make e for become part of their bodi for that pikin age. Bitcoin good for children and the good things wey you mention na better thing for children to take learn.











██
██
██████
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT
██████
██
██
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████████████
 
 TH#1 SOLANA CASINO 
██████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
[
[
5,000+
GAMES
INSTANT
WITHDRAWALS
][
][
HUGE
   REWARDS   
VIP
PROGRAM
]
]
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████████████████████████
 
PLAY NOW
 

████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
Su-asa
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1078
Merit: 566


Sibi Dabo,,,,,,, Teme Ini Na Sime


View Profile WWW
July 24, 2026, 03:53:55 PM
 #19

They can learn about it so that when they get older they can get used to it without struggling because they have been introduced to the basics. But it is not a good idea to introduce them to investing in it when they are still kids. There is a lot involved in Bitcoin investment or holding and this is not something that kids can get involved in because their mental fortitude and capacity isn't enough for that.

Bryan jessy
Full Member
***
Offline

Activity: 473
Merit: 106


Instant Crypto Withdrawals


View Profile
July 24, 2026, 04:51:04 PM
 #20

Nowadays kids are very smart, even too smart for their age so if this Bitcoin enthusiastic thinks otherwise then that is for him, and the funniest part is that whatever a child should know and it's kept hidden from that child, the child will definitely come across it some day out there and he will be taught what that particular thing is all about, children learn a lot from their peers and people around them, even if some parents decide to keep crypto related matters from their kids one day they will be taught in their schools what crypto is and how it is operated. The world now has advanced so much, knowledge kept improving too, nothing can be kept on hold or hidden forever from kids when there is technology and access to the Internet, unless all this never existed.

Pages: [1] 2 »  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!