Bitcoin Forum
August 10, 2026, 02:33:18 PM *
News: COLDCARD users only: critical vulnerability risks funds stored on COLDCARD devices; immediate action required
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Port Harcourt matter, fake task force/agbero  (Read 120 times)
Sexylizzy2813 (OP)
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1386
Merit: 587

View Profile
August 08, 2026, 07:45:42 AM
 #1

I say make I talk about this tori wey dey happen for PH since 2 to 3 days if e never pass, say them kill one driver so road no dey work as e suppose be but from wetin I hear say the driver dey alive in a serious condition. I no understand how these guys dey operate and I no know who dey summon power give them to dey disturb drivers for road, people wey dey stay for Okoro and some other places wey moto dey park and load like Mile 3 Diobu, even Town people self go testify say these things dey happen.
Illegal collecting of money from drivers and e come be like say na Dem be local police wey dey collect money and to put their own law, bus stop now be bus again, if moto park any how them catch you na 50k and if you no pay na to less your tyre even fight you and your conductor or even drag your moto go one yeye place say na office... Infact ma leave some of the talk, and make I know wetin dey una mouth. Make ph no become something else oh.

Quote
Wonder why many people chose not to comment on yesterday's incident and the agbero chaos in Port Harcourt.
Imagine the Governor banned illegal taskforce/agberos but they continued operating openly, claiming they have the backing of their "lida"!
Many people no longer see the point in voicing out, only to later hear explanations like, "It's a father and son business," or that the agberos/taskforce belong to the "rainbow movement."

At this point, many have decided to simply watch from the sidelines until some people finally realize what they've done to themselves in the name of "structure."

My apologies to all of us who suffered yesterday on the streets. No be small temple run yesterday o

https://www.facebook.com/share/1SbSNqvbw2/

Wetin una think about this kasala wey dey on for pH, make people close mouth make these people continue to bully drivers? Wetin you think.

Support PIGIN For Our Local Board...

█▄
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Africolo
Sr. Member
****
Offline

Activity: 700
Merit: 443

God danm it 1x2

View Profile
August 08, 2026, 09:30:32 AM
 #2

There has been illegal collection of money from the motor drivers and the government knows about it and nothing has been done to checkmate this agbero, as at yesterday I went to Choba uniport axis and couldn't not get a vehicle going to Rumuokwurusi tank due to the protest that one of the drivers was killed just because an agbero wants to collect money, this shouldn't be happening on our roads and the government should put a stop to this things. Some of this people go as far as destroying people's businesses by the roadside all in the name that they are taskforce.

I was just so sad yesterday due to the suffering I went through under the rain and couldn't find any vehicle, it was after a long wait that I saw a tipper driver that offered to help me because he was going my direction. The way they are bullying drivers is unfair and the government needs to stop them before it turns into crisis between the drivers and Agbero.

Karl_3000
Full Member
***
Offline

Activity: 378
Merit: 196

Bitcoin a wealth preserver

View Profile WWW
August 08, 2026, 09:48:31 AM
 #3

Support PIGIN For Our Local Board...
Why are you trying to bring division among us? Let people post in the language that they want instead of saying they should support pidgin. I think from what I have read after people like you posted topics about compulsory pidgin, almost 100% of people on this local board are not supporting you people. Please stop this nonsense and let people post in the language that they want.

Majestic-milf
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1624
Merit: 754

View Profile
August 08, 2026, 11:42:12 AM
 #4

Normally I for Waka pass from this talk but I no dey like unnecessary bullying and e dey pain me say you leave the main discourse just to vent your frustrations on a subject wey don tey. So as him put this slogan nah dey worry you pass the fact say drivers dey suffer at the hands of taskforce wey no really know their jobs? Why e be say we suppose get faction for this so-called local board. So if e don dey agreed say Pidgin and English go dey used, wetin concern you if him continue dey use am, no be to ignore? Or e dey worry you say people fit see wetin him dey post and then like am? Guy this na free country, and if you no like wetin him dey do, you dey welcome to put am for your ignore list.

█████████████████████████
████████
▀▀████▄▀█████████
███████
██████▐█░█████████
████████
███████▐█████████
████████
███████████████
███████
▀▀███▀▀▀▀▀▀▀██████
█████
███▄▄▄▄▄▄▄████████
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
██████████
█████████████
█████████
▄▄▄█████████
█████████████████████████
 
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
 
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
 
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
 
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
 
  PLAY NOW  
Karl_3000
Full Member
***
Offline

Activity: 378
Merit: 196

Bitcoin a wealth preserver

View Profile WWW
August 08, 2026, 11:50:05 AM
 #5

Normally I for Waka pass from this talk but I no dey like unnecessary bullying and e dey pain me say you leave the main discourse just to vent your frustrations on a subject wey don tey. So as him put this slogan nah dey worry you pass the fact say drivers dey suffer at the hands of taskforce wey no really know their jobs?
So as you are discussing about it, it change anything?

Why e be say we suppose get faction for this so-called local board. So if e don dey agreed say Pidgin and English go dey used, wetin concern you if him continue dey use am, no be to ignore?
Do you not understand the reason I said that? I did not mean that he posted in pidgin. What I mean is that why is he adding this to his post like those posting in English are not using good language to communicate:

Support PIGIN For Our Local Board...

Anyone can post on either english or pidgin. No need to be telling people that they should post in pidgin, it is very wrong when we all understand english. Let everyone use the language that they want.

Sexylizzy2813 (OP)
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1386
Merit: 587

View Profile
August 08, 2026, 11:50:25 AM
 #6

Support PIGIN For Our Local Board...
Why are you trying to bring division among us? Let people post in the language that they want instead of saying they should support pidgin. I think from what I have read after people like you posted topics about compulsory pidgin, almost 100% of people on this local board are not supporting you people. Please stop this nonsense and let people post in the language that they want.

My brother your talk dey offending but I no go follow you in that manner, all these talk you talk how e take add any meaning to this topic? E get any way wey this talk you focus on wan take bring solution to the matter at hand? Abeg just find way talk about this Agbero matter wey drivers dey face for Port Harcourt. Is like you like to trek oh? Talk something meaningful about this topic abeg, but if nothing dey your mouth to talk just forget about this thread...thank you.

I say make I talk about this tori wey dey happen for PH since 2 to 3 days if e never pass, say them kill one driver so road no dey work as e suppose be but from wetin I hear say the driver dey alive in a serious condition. I no understand how these guys dey operate and I no know who dey summon power give them to dey disturb drivers for road, people wey dey stay for Okoro and some other places wey moto dey park and load like Mile 3 Diobu, even Town people self go testify say these things dey happen.
Illegal collecting of money from drivers and e come be like say na Dem be local police wey dey collect money and to put their own law, bus stop now be bus again, if moto park any how them catch you na 50k and if you no pay na to less your tyre even fight you and your conductor or even drag your moto go one yeye place say na office... Infact ma leave some of the talk, and make I know wetin dey una mouth. Make ph no become something else oh.

Quote
Wonder why many people chose not to comment on yesterday's incident and the agbero chaos in Port Harcourt.
Imagine the Governor banned illegal taskforce/agberos but they continued operating openly, claiming they have the backing of their "lida"!
Many people no longer see the point in voicing out, only to later hear explanations like, "It's a father and son business," or that the agberos/taskforce belong to the "rainbow movement."

At this point, many have decided to simply watch from the sidelines until some people finally realize what they've done to themselves in the name of "structure."

My apologies to all of us who suffered yesterday on the streets. No be small temple run yesterday o

https://www.facebook.com/share/1SbSNqvbw2/

Wetin una think about this kasala wey dey on for pH, make people close mouth make these people continue to bully drivers? Wetin you think.

Support PIGIN For Our Local Board...

There has been illegal collection of money from the motor drivers and the government knows about it and nothing has been done to checkmate this agbero, as at yesterday I went to Choba uniport axis and couldn't not get a vehicle going to Rumuokwurusi tank due to the protest that one of the drivers was killed just because an agbero wants to collect money, this shouldn't be happening on our roads and the government should put a stop to this things. Some of this people go as far as destroying people's businesses by the roadside all in the name that they are taskforce.

I was just so sad yesterday due to the suffering I went through under the rain and couldn't find any vehicle, it was after a long wait that I saw a tipper driver that offered to help me because he was going my direction. The way they are bullying drivers is unfair and the government needs to stop them before it turns into crisis between the drivers and Agbero.

Abeg better person, this matter no be wetin the government go just sit down dey look, better and stronger actions suppose come to play if not we no go get bus and taxi to carry us again for pH oh. Imagine how people dey trek like say fuel no dey at all instead na moto wey no dey all because of nonsense community right wey all these bad boys/agberos dey collect. E pain me say sometimes police dey follow give them order to go ahead to collect money from drivers and them go return am to them, go Rumuokoro make you see wetin I dey talk and e dey bring their importance down, nobody value our police as before again.
My brother sorry for the punishment we all enter because of this man wey them say die, but I never sure yet, the main thing be say this matter no go good if them no stop this agbero them before the end of this year because people dey suffer go out to get money and at the end na half of your hustle them go carry give agbero and police. Me I no know who fit stop them, e sometimes be like say our government nai dey make these agbero them get power for this movement, e pain me bad bad.

Support PIGIN For Our Local Board...

█▄
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Majestic-milf
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1624
Merit: 754

View Profile
August 08, 2026, 11:57:11 AM
Last edit: August 08, 2026, 12:15:16 PM by Majestic-milf
 #7

So as you are discussing about it, it change anything?
So as you call am out in the first place, e change anything? Baba, make we call a spade a spade; nah unnecessary busy-body like these wey dey make us no go far. The user no self moderate this thread else if him put am as must for pidgin to be the language here , I bet you, your "contribution" for don enter bin. Him no force anybody, but if you know wetin good, do am.

Quote
Do you not understand the reason I said that? I did not mean that he posted in pidgin. What I mean is that why is he seeking this to his post like those posting in English are not using good language to communicate.

Nah so you see am? Ngwa, if you no dey comfortable, slide pass when you see the user open thread. E go save everybody the stress bah?

█████████████████████████
████████
▀▀████▄▀█████████
███████
██████▐█░█████████
████████
███████▐█████████
████████
███████████████
███████
▀▀███▀▀▀▀▀▀▀██████
█████
███▄▄▄▄▄▄▄████████
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
██████████
█████████████
█████████
▄▄▄█████████
█████████████████████████
 
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
 
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
 
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
 
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
 
  PLAY NOW  
Karl_3000
Full Member
***
Offline

Activity: 378
Merit: 196

Bitcoin a wealth preserver

View Profile WWW
August 08, 2026, 11:58:02 AM
 #8

My brother your talk dey offending but I no go follow you in that manner, all these talk you talk how e take add any meaning to this topic?
But do not do as if pidgin must be compulsory on our local board, there are some of us that are not good in pidgin, so why are you making us to feel like we are not welcomed on this local board? Let everyone use the language that they want to use. Do not add that on your post again for everybody to be fear about it.

Hypnotizer
Full Member
***
Offline

Activity: 350
Merit: 223

View Profile
August 08, 2026, 02:44:21 PM
 #9

My brother your talk dey offending but I no go follow you in that manner, all these talk you talk how e take add any meaning to this topic?
But do not do as if pidgin must be compulsory on our local board, there are some of us that are not good in pidgin, so why are you making us to feel like we are not welcomed on this local board? Let everyone use the language that they want to use. Do not add that on your post again for everybody to be fear about it.

AFAIK the slogan doesn’t mean what you’re trying to portray it to be. The slogan isn’t intimidating to anyone and it doesn’t say “ you must reply this post with pidgin” rather it’s just like a rally for using Pidgin on the Local board.

There’s freedom of speech in this forum, and you can’t censor what someone wants to add to their post whatsoever, so if you don’t like seeing this then just ignore the user.. the ignore button exists for a reason.

Since the government have banned them from operating then the solution is for the same government to enforce their ban by arresting any illegal task force trying to extort the drivers.

Sexylizzy2813 (OP)
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1386
Merit: 587

View Profile
August 08, 2026, 03:34:56 PM
 #10

My broda how I wan take thank you for the best explanation wey you give that @Karl_3000, God bless you abeg, some persons na the reason why our country dey like this, see as government of Rivers State dey allow rubbish happen na exactly wetin dey happen for this our LB, them no wan face wetin dey dia front.

Quote
Since the government have banned them from operating then the solution is for the same government to enforce their ban by arresting any illegal task force trying to extort the drivers.

You sure say government ban these guys? Na the same set of people wey dey wear that blue and white polo dey worry people wey them no suppose worry dey even carry plier dey spoil drivers tyre if them no comply. As e be now I no fit understand wetin dey do people wey dey as head for this our state because Nigeria police self be like the same Agbero, why I talk so na because say if them comot this agbero them from all these bus stop them and put police to control the motor/drivers, I believe say them go still take money from the drivers and also forget why them stand for those positions and if them no gree give them that #100 e go still be trouble, just like when police arrest abi shoot one driver for Mile 3 some years back abi na last year self so this matter e no fit end or change if our police no leave side money and focus more on controlling drivers wey dey mess up.

Support PIGIN For Our Local Board...

█▄
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
DYOR+BTC
Full Member
***
Offline

Activity: 448
Merit: 184

View Profile
August 08, 2026, 06:46:49 PM
 #11

This issue of agbero needs serious attention,  I don’t see a situation where someone will come out giving himself an unpredictable power that enables him to operate without being controlled know matter how hash he is on road users.
The worst of it all is they even operate  both in front of policeman and can even go as far as harassing an officer yet they will still go freely without been punished, on this i think its the right time the government needs to do something about this that is if they are really ready to control the level of cultism in the country as many of them believes such power is taken because of there ruggedity without knowing its just because the government wants it to be and nothing more.

ArabBTC
Full Member
***
Offline

Activity: 294
Merit: 108

View Profile
August 08, 2026, 08:40:32 PM
 #12

It is sad to say but currently Rivers state doesn’t have a governor, Rivers would come back again soon to it’s days of glory after Sim Fubara leaves office, since this his fight between him and Wike the entire state has been upside down and that is the major reason why thuggery has been on rampage again in Rivers, nobody to control this Agboro boys, some of them stand side by side with police officers, as police is collecting their own bribe Abgoro boys are also collecting theirs, that is how bad things have been and neither the governor nor security agencies have intervened, this ugly incident that led to the loss of life and that is currently causing this scarcity of vehicles in certain areas is the ripple effect of a system whereby their is disunity within the tiers of government, while the politicians are busy fighting themselves this Agboro boys are going about causing havoc, now innocent Rivers residents are the once bearing the blunt.

I can imagine how stressful it is going or coming back from work if drivers are on strike, one would need to trek miles and even pay higher transport fares, apart from this ugly incident that is trending in Rivers currently if you see how dirty the entire garden city is currently you will cry, the entire state needs serious cleaning, i just hope that the new governor would revive the state.

Qhunman
Sr. Member
****
Offline

Activity: 434
Merit: 270

View Profile
August 08, 2026, 10:39:52 PM
 #13

This issues between agbero and kekebus drivers didn't start today. This confrontation happens on a daily basis,it is either an agbero is seen fighting a kekebus driver because of money or the police is threatening to shoot a driver over N200. This is what we see everyday in the street of port Harcourt and the government might have been receiving reports about this unlawful extortion of citizens by agberos. I think the government will now sit up and start taking this issues seriously because if these agberos(bad boys) are not removed from our streets,we will continue to experience sad incidents like this from time to time.

[/quote]

Code:
[center][table][tr][td][size=2pt][nbsp]
[url=https://bit.ly/bitcointalkrain][font=Arial black][size=24pt][i][size=3pt][sup][size=21pt][font=Impact][color=#224]Rainbet[color=#49F].com[/i][/td][td][/td][td][/td]
[td][size=23pt][color=#cce]|[/td]
[td][size=1pt]
[center][font=arial black][url=https://rainbet.com/raffle][size=16pt][color=#b82]$20K
[size=7pt][color=#224][font=arial][b]WEEKLY RAFFLE[/td]
[td][size=23pt][color=#cce]|[/td]
[td][size=1pt]
[center][font=arial black][url=https://rainbet.com/daily-race][size=16pt][color=#49F]$25K
[size=7pt][color=#224][font=arial][b]DAILY RACE[/td]
[td][size=23pt][color=#cce]|[/td]
[td][size=1pt]
[center][font=arial black][url=https://rainbet.com/weekly-race][size=16pt][color=#49F]$100K
[size=7pt][color=#224][font=arial][b]WEEKLY RACE[/td]
[td][size=23pt][color=#cce]|[/td]
[td][size=1pt]
[center][font=arial black][url=https://rainbet.com/monthly-race][size=16pt][color=#49F]$500K
[size=7pt][color=#224][font=arial][b]MONTHLY RACE[/td]
[td][size=23pt][color=#cce]|[/td]
[td][size=23pt][color=#49f][[/td][td][/td][td][/td][td][/td][td][/td]
[td][size=9pt][nbsp]
[url=https://bit.ly/bitcointalkrain][size=8pt][font=montserrat,Arial][color=#49f][b]Play[nbsp]now[/td][td][/td][td][/td][td][/td][td][/td]
[td][size=23pt][color=#49f]][/td][/tr][/table][/center]
Majestic-milf
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1624
Merit: 754

View Profile
August 09, 2026, 09:44:41 PM
 #14

It is sad to say but currently Rivers state doesn’t have a governor, Rivers would come back again soon to it’s days of glory after Sim Fubara leaves office, since this his fight between him and Wike the entire state has been upside down and that is the major reason why thuggery has been on rampage again in Rivers, nobody to control this Agboro boys, some of them stand side by side with police officers, as police is collecting their own bribe Abgoro boys are also collecting theirs, that is how bad things have been and neither the governor nor security agencies have intervened, this ugly incident that led to the loss of life and that is currently causing this scarcity of vehicles in certain areas is the ripple effect of a system whereby their is disunity within the tiers of government, while the politicians are busy fighting themselves this Agboro boys are going about causing havoc, now innocent Rivers residents are the once bearing the blunt.

I can imagine how stressful it is going or coming back from work if drivers are on strike, one would need to trek miles and even pay higher transport fares, apart from this ugly incident that is trending in Rivers currently if you see how dirty the entire garden city is currently you will cry, the entire state needs serious cleaning, i just hope that the new governor would revive the state.
You wan tell me say during the time of Nyesom Wike, these agberos bin no dey? Each government dey experience these things and if I no dey mistaken, nah Wike time person begin hear about these guys and dem come dey answer "Wike Task force". So make e no look like say the matter become uncontrollable ever since Sim Fubara get that clash with the Minister of the FCT.
 When accountability no dey, news like these go dey rampant because I no see why all these touts go dey misbehave when law dey in place to checkmate illegal collection of money. If everything dey well, no be these boys suppose dey stand for road dey harass drivers.

█████████████████████████
████████
▀▀████▄▀█████████
███████
██████▐█░█████████
████████
███████▐█████████
████████
███████████████
███████
▀▀███▀▀▀▀▀▀▀██████
█████
███▄▄▄▄▄▄▄████████
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
██████████
█████████████
█████████
▄▄▄█████████
█████████████████████████
 
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
 
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
 
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
 
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
 
  PLAY NOW  
Sexylizzy2813 (OP)
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1386
Merit: 587

View Profile
August 09, 2026, 10:37:51 PM
 #15

This issues between agbero and kekebus drivers didn't start today. This confrontation happens on a daily basis,it is either an agbero is seen fighting a kekebus driver because of money or the police is threatening to shoot a driver over N200. This is what we see everyday in the street of port Harcourt and the government might have been receiving reports about this unlawful extortion of citizens by agberos. I think the government will now sit up and start taking this issues seriously because if these agberos(bad boys) are not removed from our streets,we will continue to experience sad incidents like this from time to time.

I know say d matter of these 2 parties no be today e start but after every Governor come and go them just ignore this particular problem drivers dey face for Port Harcourt, if this thing continue I no sure say the citizens go allow this issue to go like that, make e no be say e go be drivers fighting agbero them over this careless behavior. How much be fuel wey driver go carry #100 dey give agbero and all check points till night cover, the question go be, how much driver go carry go house go face house wahala? This thing dey look like play before you know e don turn another thing if government of Rivers State no do something, make person no begin trek from Rumuokoro to Town say na work the person dey go oh.

Support PIGIN For Our Local Board...

█▄
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Juicyhome
Sr. Member
****
Offline

Activity: 812
Merit: 419

View Profile
Today at 08:54:12 AM
 #16

But the Governor be Deon ban street tasks force na why we still dey get this kind of incident again in ph,  abi dem.no respect the Governor's order? When I see the news online I just dey vex because we suppose don big pass this kind this for our state, agbero no suppose sey street again, as government dey fail to create employment naso people go just group themselves enter street to oppress motorcyclists for unauthorized tickets money.

When the motorcyclists no gree pay dem go begin fight ans most time kill each other in the process. Make Sim arrest the tasks force men them abeg.  If not thing like this go they occur If the task force no face the law, for attempted murderer.

Sexylizzy2813 (OP)
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1386
Merit: 587

View Profile
Today at 01:41:12 PM
 #17

But the Governor be Deon ban street tasks force na why we still dey get this kind of incident again in ph,  abi dem.no respect the Governor's order? When I see the news online I just dey vex because we suppose don big pass this kind this for our state, agbero no suppose sey street again, as government dey fail to create employment naso people go just group themselves enter street to oppress motorcyclists for unauthorized tickets money.

When the motorcyclists no gree pay dem go begin fight ans most time kill each other in the process. Make Sim arrest the tasks force men them abeg.  If not thing like this go they occur If the task force no face the law, for attempted murderer.

See eh, if government or governor of Rivers State don ban this piple I no see any reason why the task force piple go still come out again, them dey and them dey operate with better van. Where problem dey 4 all dis things na where d appointed task force dey operate like d same Agbero Dem, why I talk so na becos Dem dey give d agbero Dem power like say Dem dey registered like dem wey dey wear uniform. For me oh, d best thing na to make d registered task force (da is if dem dey registered oh) to arrest dis agbero dem so dat d other ones go learn but as e be now task force and agbero na d same even some police dem.
Sim fit no get power reach dat side from how I see am, dis one wey him and wike dey get kasala every time, e fit be say na wike put dem to operate for Rivers State and if sim you h dem like to scatter dem or arrest dem issue go dey, na so I see dis one.

Support PIGIN For Our Local Board...

█▄
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!